text stringlengths 21 14k |
|---|
Na for 2010 na im Dantata get di contract but e dey clear say di one wey dem construct no fit hold di water" im explain Di oga of FCT Emergency Management Agency, Malam Abbas Idris say dem dey try search for Sadiq wife and e remaining three pikin as dem don find and bury di first pikin. |
Taps dey outside wia you go wash your hands before you go meet di port health authorities to take your temperature. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, ASUU don stop work till-thy-kingdom come for Nigeria See di pishures wey dey make Nigerian University lecturers strike Wetin we call dis foto, Histology lab for Medical Sciences Faculty for University of Port Harcourt Wetin we call dis foto, Animal ho... |
Di driver wey say im name na Elisha say "me I no fit join strike wey no get head. |
Nigeria local media don dey report say oga Umar Abba wey be deputy commissioner of police and Director of operations for di agency na im dem don name as Economic and Financial Crimes Commission (EFCC), BBC Pidgin also don confam di tori. |
aira Marley: Police arraign Nigerian singer Azeez Fashola for breaking Lagos Covid-19 rules 6 August 2020 Wia dis foto come from, Instagram/@nairamarley Wetin we call dis foto, Naira Marley name dey fly upandan afta e begin face charges for internet fraud wey e don deny. |
Again im claim say e no do any wrong. |
She say rain wey bin dey fall from April to September now don extend to December. |
pic.twitter.com/WECRfMaTd5— Babasola Kuti (@SKSolaKuti) September 19, 2018 End of Twitter post, 8 Another thing we de for inside dis tori Nigeria Air: Goment don match break before airline even begin fly19th September 2018 Nigeria Air: How pipo dey react on top di new airline19th July 2018 Nigeria Air: Tear rubber nati... |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Dat one no stop pipo wey line up early morning on Friday to buy di new jersey. |
But I do believe that as the sun set on John Lewis’s life last night, the sun rises on a movement that will never die. |
Im don bring bill afta bill wey include di anti-tribal mark bill, bill to cancel state of origin and to create anoda university from di Ahmadu Bello University, Zaria, wey dey Kaduna state, north central Nigeria. |
In addition to declaring health emergency, Abels add say UN suppose set up cancer testing centre make pipo for go check weda dem fit get cancer for di future sake of di soot palava. |
Cameroon authorities di chakarah place for look for de 79 PSS Nkwen pikin dem weh gunmen kidnap for Northwest region but separatist and goment di accuse one anoda for de kidnap. |
Pierre-Emerick Aubameyang: Wenger say 'nothing nothing' yet |
Different types of orgasm wey all women fit experience |
Di Saratov Airlines An-148 regional jet bin dey fly go di city of Orsk when e vanish. |
Goment bin meet wit lawyers and deh gree say tins no di work fain, write for dia collaborators make deh beta de way de di treat lawyers and dia clients before de strike. |
Microsoft 'wan replace journalists with robots' 30 May 2020 Wia dis foto come from, PA Media Microsoft wan replace dozens of contract journalists ontop dia MSN website and instead use automated systems to select news stories, according to reports from US and UK media. |
"Ah dedicate dis award for Southern Cameroons pipo, deh woman and ngondere dem weh deh dey for bush, for refugee camps, pikin dem weh deh stop dem from school, deh wan dem weh deh di hide and for de lawyers weh deh di try for helep with de cases dem". |
Another thing we de for inside dis tori Green leafy vegetables: Ghana goment place ban on export of leafy vegetables till-till-till27th May 2019 Gold mine: World Bank say Ghana na highest producer for Africa16th May 2019 Ghana Independence Quiz: Test your brain on top di country as she clock 61 years6th March 2018 Top ... |
Di Security Council also tok say for odia areas inside Kaduna Metro, dem notice security don improve so dem go open window small make pipo go buy tins dem need to keep for house. |
Cross Rivers State get over 1.5million registered voters for di state and since 1999 na people's Democratic Party don win all di govnorship election. |
Even before president Trump sign di executive order, US bin don dey front dey put pressure make oda western kontri avoid di Chinese company. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Na di bridge most pipo dey follow go work for Lagos State For early mor-mor today, Our tori pesin wey carry waka go Third Mainland Bridge say Vehicle still dey move on di third mainland bridge coming from di Island to di mainland but no traffic dey dia be... |
Samuel Wachir, di man wey dem do di wrong brain operation for, only come di hospital for anoda treatment - to make im swelling for im head go down. |
Ghana Referendum: 2.2million Ghanaians dey vote Yes or No for creation of six new regions 27 December 2018 Wia dis foto come from, Dr Bawumia/Facebook Wetin we call dis foto, Vice President Mahamudu Bawumia cast en vote on Thursday morning for Kperiga Presby JHS 'A' as part of referendum which go create six new regions... |
Na dis same electoral officers suppose conduct election for dia on Thursday. |
Lockdown extension in Lagos: Di state wan shutdown again? See wetin we know |
Pope Francis go lead mass on Sunday 31 March for di minority Catholic community wey dey di kontri. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Senegal President Macky Sall and Japan Prime Minister Shinzo Abe dey exchange football shirts after dem join bodi do press conference for Tokyo on Wednesday. |
See some things wey you suppose sabi about malaria to help you know how to fight am for your area. |
Presido Trump fly enta Singapore Paya Lebar Air Base wit Air Force One Sunday afternoon, wit di hope to lay di groundwork for nuclear deal wit one of America most bitter long-time enemy. |
'Jubril Aminu' tori say na fake Buhari dey rule Nigeria no get evidence 1 December 2018 Wia dis foto come from, Muhammadu Buhari Tori pipo AFP comot one tori wia dem tok about di different times wen pipo don claim say di Nigeria President Muhammadu Buhari wey everibodi dey see now na fake. |
Before now, 'Saudi male guardianship system' give husband, papa and oda relatives wey be man, di power to make serious decisions about women. |
But according to Tom Rawlings wey be director of Georgia Division of Family and Children Services, families wey dey ready to adopt her plenti. |
My customers dey Abuja, Lagos, Zamfara |
Ghana Beyond Burger: United States deport 86 Ghanaians who dey ‘burger’ illegally |
Lagos state get special bus wey dem dey call BRT (Bus Rapid Transit). |
Eric Ogbemudia wey be secretary of Igun Bronze casters Guild, di join bodi of di artists say why Igun street bronze casting pass odas na say dia own method and style dey different, dia ingredient na traditional tins. |
"I no ever glorify di tins wey I bring up for that live [video], I neva even put those tins for my music because I no dey proud of am and feel say na my responsibility not to glorify am. |
I think make dem start to dey prepare dia bill of landing to dat planet because if we be Nigeria and we dey entitled to stay for Nigeria, we want to get am now. |
A post shared by Olakunle Churchill (@olakunlechurchill) on Jun 21, 2020 at 2:26am PDT End of Instagram post, 2 Another thing we de for inside dis tori #10yearchallenge: Wia your favourite celebs bin dey?14th January 2019 Video, Ikorodu boys: Di Instagram viral kids wey dey totori pipo wit dia copy-copy skills26th Dece... |
Authorities don dey ground dey help people for di area and di Lagos State Fire Service don quench di fire. |
Rivers Governorship Election results: Court reject AAC request to stop INEC from collating results 20 March 2019 Wia dis foto come from, Chibuike Amaechi Wetin we call dis foto, Chibuike Rotimi Amaechi wey be di leader of APC for Rivers State na im dey support di AAC candidate Biokpoma Awara as e be say im party no get... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Canada dey accept plenti pipo wey run comot dia kontri as refugee Na Canada Immigration and Refugee Board (IRB) reject her asylum case. |
Dem say one glass everi two weeks, dey enough to make difference, but dem still add say dis one no mean say you go dey drink am anyhow. |
Why over 1000 pipo di die evri year for Cameroon roads Nigeria: Accident don kill 20 people along Kaduna-Abuja road Goment say deh don transport victims and de pipo weh deh wound for Bafoussam regional hospital for treatment. |
Although dem no mention name for court, di two women wey don come out to tok about dia affair wit Trump na Blue feem actress Stormy Daniels and one former Playboy model Karen McDougal. |
-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
But wetin dey make people dey talk na because Donald Trump don tweet reach four times for di country wey some people say get "di great firewall of China". |
Na for entities (pesin or corporate organizations) wey get presence for more than one kontri for example Nigerians in diaspora, and foreigners in Nigeria. |
Dem go also check dia body for scars and tatoos ● Di next table go screen dia documents to see if di candidates come wit all di listed required documents complete like dia O'level certificate, birth certificate/age declaration, guarantor's form, local goment identification and National identity card/slip. |
Another thing we de for inside dis tori UK: No licence for Uber to operate for London22nd September 2017 Uber wars: Ghana GPRTU want taxi colour for Uber cars16th January 2018 Uber, Taxify: Dis na why 'surge' dey for Lagos - Driver19th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hou... |
Best disciplinary record Another thing we de for inside dis tori Women's World Cup: Wetin Nigeria need to qualify for knockout stage After three group matches Nigeria still dey wait to find out dia fate for Women's World Cup.19th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don... |
11 May 2019 Wetin we call dis foto, Dis na wen di Kano State Govnor Abdullahi Ganduje and Emir of Kano Muhammad Sanusi II bin dey jolly before-before. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Before di fight, Wilder bin say im wan kill pesin for ring Another thing we de for inside dis tori Deontay Wilder don repeat say im wan kill pesin for boxing ring15th May 2019 Anthony Joshua don gree say im dey beg to fight Deontay Wilder18th December 2018 De... |
Burundi President Pierre Nkurunziza wife don comot for hospital for Kenya |
oronavirus tips: See di standard of cloth face mask wey go fit protect you from Covid-19 Olaronke Alo Broadcast Journalist, BBC Pidgin, Lagos 29 April 2020 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, One seller wear one plain white mask as she sell goods inside Ivory Coast's biggest city, Abidjan... As use ... |
Evangelist Reinhard Bonnke don die 7 December 2019 Wia dis foto come from, Reinhard Bonnke/Facebook Popular German Pentecostal evangelist Reinhard Bonnke don die at di age of 79. |
2 February 2018 Egusi soup dey very popular for West Africa, but na different ways people dey cook am. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Many Nigerian youths bin dey hola say government suppose reduce di age wey people fit contest for election Many young Nigerians, especially di people wey dey do 'Not Too Young To Run' campaign for Nigeria don ask say make states do quick-quick to pass bill on... |
Shehu tell tori people for News Agency of Nigeria say na electric spark from boiling ring cause di fire wey start around 10:45pm on Saturday, 20 January. |
Another thing we de for inside dis tori Survival Fund ng registration Portal: How to fill and submit FG MSME and Guaranteed Offtake forms 202022nd September 2020 Survival Fund registration portal 2020: Facts to know about MSMEs "registration form" login22nd September 2020 "Zendaya" win "Emmy awards 2020" as youngest wo... |
That video is inhumane!— Leander Nathan Guma (@GumaLeander) September 15, 2020 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori "Kainji Dam" burst? |
But attention quick shift from am to di pesin wey dem go choose to replace am and di election of Pope Francis. |
Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 1:35 Video, Mafi Dove: Di village for Ghana wey dey forbid women to born inside, Duration 1,3520th March 2019 2:37 Video, Why women for Delta State dey fight to save dis cloth, Duration 2,3716th April 2019. |
Wen Abike Abiri bin serve for di House of Reps, she sponsor a number of ogbonge bills wey di Parliament pass, Di Freedom of Information Bill One bill for an act to ensure full integration of Nigerians with physical disabilities and stop discrimination against dem. |
And di entire ceremony no cost more than N1,050 or $3 - wey be her taxi moni go di venue - because her paddy dem contribute awoof tins, moni and gifts. |
QTMPY wit Jemima Osunde Video producers: Usifo Omozokpea, Sarah Tiamiyu, Abdulmalik Fahd, Favour Nunoo Another thing we de for inside dis tori 4:54 Video, Jemima Osunde on QTMPY: Pipo dey tok say single women for Nollywood get ‘sponsor’, Duration 4,5423rd October 2019 3:30 Video, Uti Nwachukwu on QTMPY: Good looks, fri... |
Im from Oguta for Imo state and im get six pikins but for di past one week e neva see work as im and oda casual labour gada for dia usual spot for Location junction along NTA-Mgbuoba road Port Harcourt, Rivers State for Southern Nigeria, dey wait if dem for see work. |
The energy he brought last night in Leicester was 10/10 @burnaboy pic.twitter.com/6fVML7CJ5T— #PYUD (@Uncle_De) October 5, 2018 End of Twitter post, 2 Wizkid bin sell out di 20,000 capacity O2 Arena wit im Afrorepublik show for May dis year. |
Wia dis foto come from, @lasemasocial Wetin we call dis foto, Dis tree fall ontop moto for di Alfred Rewane road for Ikoyi, wey make traffic tie wrapper for di road Few hours later, dem come post photo wia dem don clear di tree: Wia dis foto come from, @lasemasocial Wetin we call dis foto, Dem dey pieces di tree finish... |
Another thing we de for inside dis tori Seidou Mbombo Njoya na president for Cameroon Football Federation afta open vote12th December 2018 Cameroon Fecafoot elections: Seidou, Bell, five odas wan become president as amateur clubs say de process no correct11th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate eff... |
Anoda student die for 'cult clash' for Rivers state university Nigeria don jail 15 oil tiffs for Port Harcourt Girlfriend murder for hotel room shake Pitakwa Im say if anybodi dey doubt, make di Muslim community come out to identify wia dem build di Mosque wey dem say goment demolish. |
Tebas for de ceremony say "since Cameroon don be na place where deh di get players for LaLiga. |
To know which kain information dem get na one tin, to know weda na di correct info na anoda mata. |
Romeo Livera Khad, Samurai Warrior, talk say "Comic con na place wey you go come catch your fun, network and wear your favourite clothes". |
Transfer news: Chelsea defender Omeruo port go Leganes 14 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Nigeria international and Chelsea defender Kenneth Omeruo say im port to Leganes dey sweet am for belle. |
Di company sue di rapper and one Federal High Court come give order make e stop all musical activities. |
60-Day App Challenge: Goment don extend di application date for 60-Day App Challenge wey go make young Nigerians win #10million |
Goment-separatists meeting for find solution for Anglophone crisis make kontri pipo tok UN say make dialogue for Anglophone crisis include all man Sisiku Julius Ayuk Tabe for release say, "today July 2, nine of our leaders meet wit some goment pipo for La Republic du Cameroun for tok ceasefire in line wit United Nation... |
"For example I get three different emails from people I know, but dem no be like di way dem go normally talk to me, so wetin I do na to Whatsapp am tell am to confirm give me say na im send di mail and im say no." |
Although say injury don worry am small dis season, di way im dey score goals no bad at all for Champions League. |
Wia dis foto come from, Twitter/TheNikkiDiaries John Gboyega parents and acting career Di actor parents, Samson and Abigail na pastors wey originally be Nigerians wey move from Nigeria to Birmingham UK. |
She bin dey 111 years when she die for November 2016. |
One study wey one content and comparison site, Comparisun, wey dey help organisations compare different business products do, say Bezos wey be di founder of di E-commerce company fit become di world first trillionaire as early as 2026. |
By di rules of di federal university, di governing council na im dey oversee di management of di University wey Prof. Ogundipe dey in charge. |
Di four candidates don tok dia plan and ansa kwesions from audience and from social media. |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls kidnap: All di things you suppose know23rd March 2018 Dapchi girls: Kidnap girls don return to dia parents25th March 2018 Police no know wen di last Dapchi girl go free25th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean... |
Rigobert Song, Cameroon Coach and yi team, Amateur Lions (A Lions) don enter inside soup for di competition for locally-based players seka say opponents win dem two times. |
Im talk say di light wey dem dey see no dey even reach 30 minutes but Nepa go still dey bring crazy bill every month. |
Itakpe-Warri passenger train don begin run free of charge for 4 weeks 26 November 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@toluogunlesi Wetin we call dis foto, Dem first tink di Itakpe-Warri rail to carri raw materials from di Delta Steel Company, Aladja for 1987 Di Nigerian Railway Corporation (NRC) don announce say di o... |
Dem go work with cabinet members and Oga of monetary and fiscal agencies. |
Ore say many reasons fit dey why dem don cancel di airline, but say di most important one na if e neva enta di Air operators Certificates (AOC) process wey get five stages. |
Africans wey rule second group match for Champions League Ronaldo ogbonge Champions League display wey make pipo shout wow! |
Another thing we de for inside dis tori Funke Akindele: Celebs dey congratulate di Nigerian actress say she born twins22nd December 2018 Nigeria: P-square dey break up again?25th September 2017 Mo'Hits: D'banj and Don Jazzy don announce reunion21st March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli... |
As allies both ride to kill the Night King. |
Commitment wey Facebook want you to make •Use di same name wey you dey use everyday •Give di correct infor about yourself •Create only one account and use you timeline for personal purpose •No share your password wit anybody and no allow anoda pesin use your account or transfer di account give anoda pesin witout Facebo... |
Wia dis foto come from, BBNaija Twitter Wetin we call dis foto, See di bottom seven wey fans vote According to di ranking of di bottom seven housemates out of di 14 housemates wey bin dey up for possible eviction, Neo carry last followed by Wathoni, Trikytee, Kaisha, BrightO Tolanibaj and Vee. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.