text stringlengths 21 14k |
|---|
"At first, we no dey sure if we dey tok with di correct company but we jump on am towards di end. |
But e no give reason why e stop movement for one division. |
Now dis new law mean say if di current vice president take ova from am before dia tenure end, di law go count say di VP don already take oath as president once therefore get only one more time to contest again. |
5 ways wey Wi-Fi fit harm you |
AN on COZA: Why #ChurchToo cancel fresh protest ontop Biodun Fatoyinbo 17 July 2019 Di #ChurchToo movement don cancel di Wednesday protest march wey dem bin wan go di headquarters of Christian Association of Nigeria (CAN) for Abuja. |
"I thereby write you as a concerned stakeholder to take quick-quick action to respond to di issues wey concern Yoruba land. |
John Mahama declare 2020 presidential ambitions, some Ghanaians too declare 'God is good' 23 August 2018 Wia dis foto come from, SIA KAMBOU Former Ghana President John Dramani Mahama on Thursday declare en intention to contest NDC flagbearer as wan contest di 2020 elections. |
Skip Twitter post, 1 Bhekizizwe Joseph Shabalala Our Founder, our Teacher and most importantly, our Father left us today for eternal peace. |
Wetin you need to know about Allen Onyema Lawmakers want national honour for Air Peace boss "I dey innocent of all charges and di US government no go find any doti wit me because I no ever do business in magomago way," tok di businessman wey bin train as lawyer. |
"For force French for mostly English-speaking regions and English for mostly French speaking regions, dia target na Northwest and Southwest regions", de senator tok. |
ria Railway Corporation - China no dey come take Abuja-Kaduna railway - Nigeria Railway Corporation Gift Andrew Reporter, , Lagos 12 January 2019 Wetin we call dis foto, Dem complete di Abuja-Kaduna railway station for 2016 Nigeria Railway Corporation NRC say di kontri goment dey service di loan wey dem collect from Ch... |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Foreign minister, Lindiwe Sisulu, tok say make di polce quick work to solve di wahala. |
Anglophone crisis start for 2016 wen teachers and lawyers vex komot march for road for de way goment di run education and justice system for the two regions. |
Another thing we de for inside dis tori Why dem give dis 'Best Graduating Student' yam and fowl13th September 2018 Sex for marks: Na female students dey harass us pass - University lecturer1st September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass ... |
Assignments, quiz and exams for di semester go be online. |
Ms Qambrani, tell BBC say; "We be tiny minority wey dey lost for di middle of local populations, we don struggle to keep our African roots and culture, but I get hope say one day di name Sidi go command respect, and no be let down." |
De pikin dem de just be sad", Ngum Madeleine big sista for Afiri Comfort tell BBC Pidgin. |
Some of dem bin don go pay anoda school fees to repeat di final year even afta dem don pass all dia exam, do school clearance and dem publish dia name for the 31st convocation brochure for di school say dem don graduate. |
Dapchi Girls: Goment neva visit di family of Leah Sharibu wey still miss 15 May 2018 Wia dis foto come from, AFP Di mama of di remaining Dapchi school girl wey still dey Islamist militants Boko Haram hand don tell tori pipo, say nobody for Nigeria goment don visit di family since her pikin miss. |
UFC 248: Israel Adesanya na still champion, beat Yoel Romero by unanimous decision 8 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Israel Adesanya na still di middleweight champion afta e defeat Yoel Romero for fight wey many dey say e no sweet. |
Tolanibaj later advise make she no too put mind for her relationship wit Kiddwaya. |
No be di hardest equation for di world. |
Oscar Nominations 2018: Shape of Water get di highest |
For 2008, Clottey beat Zab Judah to win di IBF Welterweight title for Las Vegas. |
BBC never report say Ghana confam first case of coronavirus "We strongly discourage all travels to Ghana at dis stage until further notice." |
Beirut pipo dey vex, accuse goment of neglect, as Macron become di first world leader to visit Lebanon afta Tuesday explosion Wia dis foto come from, Buruji Kashamu Wetin we call dis foto, Ogun State Govnor Prince Dapo Abiodun and Senator Bukola Saraki dey among di political leaders wey enta Ijebu-Igbo, Ogun State for ... |
"Statues dey all about saying: 'Dis na great man wey do great things.' |
Dis no be di first time wey mata wey spread on top social media dey force government or authority dem for Nigeria to take action sake of say people don chook mouth wella on top di matter. |
Tok-tok pesin of di Code of Conduct Tribunal HQ Ibraheem Al-Hassan confam di tori give BBC on Saturday. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lagos traffic jam dey tough for di first working week8th January 2018 Nigeria: 3 things wey people no expect fit block road9th January 2018 Lagos fit be most peaceful place for business but...7th March 2018 Buhari visit to Lagos: 'Why di president dey make us waka upanda... |
'Heading' for football dey increase chance of brain disease? |
Ms Hlatshwayo family dem never bury her. |
Barcelona vs Girona: La Liga don get new rivals |
Di revolution see say di contri leave Belgian colony with a Tutsi monarchy to one independent republic wey Hutu pipo dem dominate. |
Because you dey menstruate no mean say you no go fit give blood. |
Another thing we de for inside dis tori Atiku, Buhari, Donald Duke, Oby Ezekwesili: Who strong pass for 2019?9th October 2018 2019 Election: Atiku Abubakar, Oby Ezekwesili don finally sign peace pact12th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:0... |
"Na moni dem wan collect from our pipo". |
End of Facebook post, 3 One sure thing be say nobody wey go be corrupt be safe, even di president wey nominate am for di job. |
Last year 35 per cent of di cases wey dem handle involve people from Albania, followed by Nigerians (17%), Vietnamese (6%) and Indians (5%). |
Another thing we de for inside dis tori "I prostitute day and night to buy my freedom"9th March 2018 Libya migrant crisis: "I do prostitute work for Libya, I no go lie" - Returnee2nd March 2018 Pope talk sorry after Nigerian woman query am about prostitution21st March 2018 Spain don arrest popular Nigerian DJ wey dey f... |
After de murder dem clean de crime scene but one go fit see blood stains on de crime scene. |
Another thing we de for inside dis tori Big Brother stars wey don blow afta di show24th April 2018 #BigBrotherNaija: See who Teddy A, BamBam tink say go win am17th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey t... |
Na crazy bias, but e dey unconscious. |
Dem born am 31 January, 1973 for Yukon, Oklahoma, United States From court documents, im legal name na Daniel Lewis Graham Im bin declare imsef as white supremacist (those wey believe say white pipo better pass pipo from oda race) Wetin happun to di victims Di Muellers na family wey dey live for Arkansas and William Fr... |
One website use di headline: "Canada prime minister beg Zambia president for one million immigrants". |
"Ah don work for pipo dia project and ah see say ah no di give enough, na why weh ah decide for start foundation weh e go take care for young girls dem". |
Another thing we de for inside dis tori Kylie Jenner don born baby girl5th February 2018 Surrogate pregnancy: You go gree carry belle for anoda pesin?5th April 2018 Royal Baby: Duchess of Cambridge dey expect third child4th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don ... |
For example, she tok say hair loss na symptom of problems with thyroid or gall bladder. |
Skip Twitter post, 4 VAR at university... pic.twitter.com/LKlqqOf2oH— Maestro (@Mastr24242996) December 4, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Naija no dey carry last...wlh Video Assistance Referee (VAR) in Aba. |
According to Nigeria internet tori people - TheCable, former Liberian warlord, Yormie Johnson, and one of di 20 candidates wey join for di first round of di election inside Liberia, follow Weah go di church. |
I put my motor for reverse gear make I dodge, but di boys follow us, come attack my car. |
pic.twitter.com/EBimZgY1sC— Andry Rajoelina (@SE_Rajoelina) May 13, 2020 End of Twitter post, 1 Nigeria say dem dey expect di Madagascar Covid-Organic herbal medicine even though di goment also make am clear say di kontri go submit di drug to standard pharmaceutical tests. |
Another thing we de for inside dis tori Gofundme campaign to raise $100,000 for Atiku to fight APC and INEC dey shake Twitter6th March 2019 Nigeria Elections 2019: PDP leaders carry protest go INEC Headquarters for Abuja5th March 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey go... |
Weak chimps no dey go find strong chimps to join hand wit dem because e no pay dem like dat. |
See how di struggle don waka inside dis tori dem: On Monday Sowore Lawyer Femi Falana tell BBC Pidgin say Buhari dey opress Press Freedom - Sowore detention case na example Just last week, Sowore lawyer say dem go cari DSS go court For September Nigeria goment knack Sowore with treason charges Court later grant Sowore ... |
Tori be say di pipo land di military checkpoint wey dey lead to Maiduguri afta di time wey Nigerian Army dey close di place, sake of dat, di travellers come dey stranded and get to pass sleep for di neighbouring village Auno, say dem go continue dia journey di next day. |
For Gambela Market, Hygiene Department Officers dey go from store to store to make sure say nobody carry the fish come the country or sell am for the area. |
Another thing we de for inside dis tori Ruga Settlement: President Muhammadu Buhari don suspend Nigeria goment grazing plan for herdsmen3rd July 2019 1:34 Video, Ruga: Wetin you sabi about di herdsmen settlement system?, Duration 1,3412th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hour... |
For Oyibo kontris places wey you fit find black Friday awoof sales include Amazon, Argos, Debenhams and Currys PC World. |
Another thing we de for inside dis tori Davido and oda Nigerian celeb wey don shower dia lover with expensive gifts1st May 2018 Davido: 'Blow My Mind' di collabo wit Chris Brown wey pipo no expect12th July 2019 Davido 30 Billion Concert: 3 things wey fans wan see27th December 2017 Davido Nwa Baby, Flora my flowa, Assur... |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Cameroon no wan poke-nosing to solve Anglophone crisis28th May 2019 Video, Anglophone Crisis: Comedians wan use comedy 'heal' pipo for Cameroon displacement camp28th May 2019 Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Cameroon Anglophone Crisis: 9... |
Tori be say di govnor and di speaker of Edo State House of Assembly on Thursday prevent wetin for mean by force take over of di assembly complex. |
He talk say "that boy be very dangerous, if you meet am for somewhere make you slap am. |
Dem call dis second round election after Mr Weah beat Mr Boakai for di first round for October, but no win di majority. |
Human being fit also get di disease if dem eat food wey rat shit on top. |
#newgeneration pic.twitter.com/vis0qB9tO8— Tuomas Niskakangas (@TNiskakangas) December 8, 2019 End of Twitter post, 1 Finland currently dey hold di European Union's rotating presidency, and MPs dey likely to approve di new goment ahead of di EU summit for Brussels on 12 December. |
Another thing we de for inside dis tori 1:54 Video, Nigerian Cinderella: How bread seller turn celebrity, Duration 1,54 Wetin you think say sudden fame and money fit do to a bread seller?16th August 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration ... |
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 'Herdsmen' don kill two priest and 13 worshippers for Benue State24th April 2018 Herdsmen killings: 10 pipo don die for Benue State21st April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and we... |
Another thing we de for inside dis tori 4:35 Video, Sex and di sugar daddy, Duration 4,351st September 2018 America wan ban sex dolls wey resemble pikin18th June 2018 You fit pay N800k for dis sex doll?16th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours w... |
On Wednesday for London, e talk say Nigerians youths no wan go school and na so so awoof dem want. |
Senate President: Sentor Ali Ndume say im no go step down for Ahmad Lawan 6 June 2019 Wia dis foto come from, The Nigerian Senate Wetin we call dis foto, Senator Ali Ndume on Thursday warn say Senate fit dey under threat of parliament independence wit di way tins dey go. |
Bishop Adewale Martins(Catholic church for Lagos) Catholic archbishop of Lagos Adewale Martins tell BBC Pidgin say dem want make goment begin consider how to lift di ban on religious gatherings. |
Anoda tori na from di Dutch character Sinterklaas wey also dey based on Saint Nicholas, wey dey popular wit di rich pipo for New York, like Washington Irving and Clement Clark Moore for di early 1800s. |
Dat na why many women dey abandon office work face dia children once dem marry. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus treatement: US Food and Drug Administration joinbodi neva approve Chloroquine wey Trump say 'fit treat Covid-19'20th March 2020 Coronavirus: Trump suggestion to use disinfectant take treat Covid-19 cause controversy24th April 2020 Coronavirus: Trump sign order to susp... |
But magomago dey how dem take do am. |
El-Zakzaky return Nigeria from India ontop tight security for Abuja airport |
A post shared by Africa Magic (@africamagic) on Oct 26, 2016 at 8:15am PDT End of Instagram post, 3 Uti Nwanchukwu Uti Nwanchukwu na anoda pesin wey comot from di Big Brother Nigeria show for 2006 to take im place for di media space. |
But e get heavy corruption case wey dey hang for im neck. |
End of Facebook post, 10 Another thing we de for inside dis tori President Nana Akufo-Addo dey arrange for im special speech on 8 February3rd February 2018 Good speeches no dey build nation - Ghanaians jab President Akufo-Addo6th March 2018 Dear Akufo-Addo, see three languages you fit use talk to market women1st March ... |
"My take be say Ino go like get situation wia members of one profesion go face trial for an offence. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Protesters burn tyres to try to stop Sudan security forces 'Pipo power' jam khaki Analysis by Tomi Oladipo, BBC Africa security tori pesin Na back to square one for Sudan political process. |
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here For Umar Sani wey dey pack dust bin to go throwey for pipo, e say lockdown no dey make pipo comot go buy tins so im business also dey affected. |
Dem marry for Las Vagas for ova 20 years. |
'Na fuel water we dey use cook and baff' |
Videos and photos of di attacks don spread for internet, where e don get support and opposition. |
Amen.. pic.twitter.com/aPJtYHJto5— 'Tunji Moronfoye (@TunjiMoronfoye) April 6, 2018 End of Twitter post, 1 Offa na mainly yoruba speaking area for Kwara state north central Nigeria with Muslim and Christian pipo wey dey live together. |
Inside statement, di school say dem ask local police to investigate di mata. |
pic.twitter.com/S8rjHFlQtO— Akinwunmi Ambode (@AkinwunmiAmbode) March 30, 2018 End of Twitter post, 2 Di tin be say for 2013, forma Presido Goodluck Jonathan, togeda with forma America presido Bill Clinton and den Lagos State govnor Babatunde Fashola bin 'commission' dis same Eko Atlantic City Project. |
Na just last week Lassa fever bin kill doctors for Ebonyi state, Nigeria and one doctor plus one nurse follow catch di virus for Nasarawa State. |
20 States bin don declare willingness to pay di N30,000 new minimum wage but as at January 2020, Nigerian Labour Congress say only 10 states don conclude discussion on di consequential adjustment and dem be Adamawa, Bauchi, Borno, Ebonyi, Jigawa, Kaduna, Kano, Katsina, Kebbi and Lagos States. |
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Plenty jolly as Wizkid perform for London30th September 2017 Wizkid sellout im show for O2 Arena28th May 2018 Coachella: Why Nigerians dey para say Afrobeat star Wizkid no show15th April 2018 ... |
"Na lonely disease... go reach one point wey you sef go reason say time no dey for dis world. |
Net (Network) neutrality na idea say di people wey dey provide internet (internet service providers) ISP like Mainone, MTN, Spectranet and co, go make internet dey equal for everybody. |
Skip Twitter post, 1 I am currently at the United Nations representing our Country, but have authorized the release tomorrow of the complete, fully declassified and unredacted transcript of my phone conversation with President Zelensky of Ukraine....— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) September 24, 2019 End of Twitter... |
Tori be say di politicians wey create Janjaweed - di militant group wey put fear for di mind of pipo for Darfur region - stand for im back gidigba. |
Another thing we de for inside dis tori Operation Positive Identification: Court order Nigeria Army to stop campaign6th November 2019 Ethiopia 'coup ringleader' don die24th June 2019 Boko Haram Torture Video: Nigeria army go deal wit soldier wey abuse human right4th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immedi... |
Abily say make Nigeria government bring document wey fit prove say France na di headquarters of IPOB. |
Wetin pesin steal must reach 'Rubu'i dinar' dat is money wey reach lowest Islamic payment for dowry. |
Skip Twitter post, 1 We celebrated #ENDSARS some months ago and now it's back. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.