text
stringlengths
21
14k
Kanye West wan come Africa collect 'sand' 2 October 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kanye say di concept wey e go use for e new album na wetin nobody don hear before.
Most pikin dey begin get teeth from wen dem dey around 4-6 months and odas dey even reach 1 year sef.
Between di time pesin dey experience dis mood swings, normal moods fit dey.
Protests begin as the video of the arrest is shared widely on social media.
Sweet Sweet Codeine: See why young pipo dey do codeine diet Kidnapper sleep off for victim house afta im take tramadol How Tramadol dey follow cause Boko Haram katakata Im add say as di driver of di trailer sight dem, e pick race leave im trailer.
Nigeria: No life assurance, rescue workers dey provoke
Coronavirus: Chinese man wey Nigeria health officials bin quarantine today test negative to COVID-19 disease
#GOT pic.twitter.com/b5vhdt5ipk— Ariba (@Aribxe_) May 20, 2019 End of Twitter post, 4 And odas go like wetin dem see.
Buhari 2019: Our mumu don do - Sowore Nigerians react to President Buhari wey say youths too like awoof Politics party must reduce nomination forms money to epp young pipo Another thing we de for inside dis tori Buhari 2019: Our mumu don do - Sowore10th April 2018 Nigerians react to President Buhari wey say youths too ...
Immigration: No more UK visa for low-skilled workers afta BREXIT, dis na why and wetin go happen next
E get three reasons why young people suppose put eye on top di man wey replace Robert Mugabe on Friday 24 November 2018.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, For Thursday, hundreds of protesters gather for outside di Rwandan embassy for di Israeli city of Herzeliya to protest against tough new migration laws wey many people think say no favour Africans.
Wia dis foto come from, BBNaija/Twitter Wetin we call dis foto, Ebuka Obi-Uchendu na di host of di show Every Sunday di housemates go take part for di live eviction.
Sierra Leoneans start life again after flooding Dem no support media player for your device Sierra Leoneans start life again after flooding Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Sierra Leone dey bury people wey die 31 August 2017 Flooding and mudslide don become big palava since di beginning of dis ye...
Skip Twitter post, 2 626 new cases of #COVID19Nigeria; Lagos-193 FCT-85 Oyo-41 Edo-38 Kwara-34 Abia-31 Ogun-29 Ondo-28 Rivers-26 Osun-21 Akwa Ibom-18 Delta-18 Enugu-15 Kaduna-13 Plateau-11 Borno-8 Bauchi-7 Adamawa-5 Gombe-4 Sokoto-1 27,110 confirmed 10,801 discharged 616 deaths pic.twitter.com/v4AOwNPHuN— NCDC (@NCDCgo...
Mr Pompeo tell Fox News say TikTok dey among those "giveing data directly to di Chinese Communist Party".
Na dis make me comot di idea for my head dat time".
Different celebrities like Justin Timberlake, Lil Kim, Pharrell and Timbaland pay tribute to di singer on how she don contribute to music and how her videos dey iconic.
But since weh hospital declare Kem Senou free from Coronavirus e still dey only for yi apartment and di still take merecine.
The Platform Debates: Four candidates wey wan govern Lagos face each oda korokoro 13 January 2019 Wia dis foto come from, The Platform Four men wey wan be govnor of Lagos state face demsef on Sunday for debate to tell pipo dia plans.
Another thing we de for inside dis tori Video, Lagos gas station fire Area people don tell how big fire catch gas station sotay people die and odas full hospital.15th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to appl...
Total period wey Nadal don dey Number 1 na 142 weeks.
Justice Kolawole Omotosho of Federal High Court Port Harcourt declare say both di direct and indirect party primaries wey APC do inside di State, dey 'illegal, null and void'.
World Environment Day 2019: Pipo wey dey rent house fit still plant tree Karina Igonikon , Port Harcourt 5 June 2019 Wetin we call dis foto, Young pipo join for di tree planting for Port Harcourt As pipo around di world dey celebrate Wednesday 5 June as World Environment Day, some young pipo for Port Harcourt plant tre...
Skin-lightening treatments dey popular for Africa, Asia and di Middle East since di 1930s.
Wia dis foto come from, Social Media Week minute go do di workshop for 27 February 2017 by 3pm.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lizzette Martinez na one of di women wey accuse R. Kelly for di documentary 'Surviving R Kelly' Di CBS reporter speak to Kelly for 80 minuites for di interview on Tuesday 5 March.
Anoda tin wey dey common for Africa na for kontris to name dia teams after lunar symbols.
As im no get wia to escape Manirambona, wey be di head of Butere Technical College for di capital Bujumbura, confess im sins.
De Board Chairman argue say he come pick up items like letterheads without informing de acting Auditor General, sake of that dem proceed to change office locks.
SERAP to Bayelsa goment - Drop life pension for lawmakers or meet us for court "We dey wait goment to come arrest us" "Dem dey cheat dia children and dem deserve to know how much exactly di state goment don spend between 2015 and 2019, for dia education."
Skip Twitter post, 3 Herdsmen who commit massacre in Benue and Taraba and ‘Bandits’ who commit massacre in Zamfara and Birnin Gwari in Kaduna state ,are nothing but terrorists;except if we want to call a spade a pestle or a spoon— Senator Shehu Sani (@ShehuSani) May 7, 2018 End of Twitter post, 3 Sani talk say dis herd...
Another thing we de for inside dis tori BBNaija Lucy and Nengi fight: Toyin Lawani and Bobrisky react to eviction night roommate quarrel afta voting for Big Brother Naija housemates 202010th August 2020 Big Brother Naija housemates biography: Wathon and Ka3na fight - Kate Jones AKA Ka3na and Florence Wathoni Anyansi na...
Meghan dey hope say dis edition of di magazine go ginger readers as e dey ginger her.
Another thing we de for inside dis tori Khadijat Oluboyo: Na yahoo boyfriend kill Khadijat Oluboyo to use for 'money ritual' - Nigeria Police9th July 2018 DELSU Student murder: ‘Make dem provide Elozino Ogege wey yahoo boys kill or I go sue di school'25th November 2018 Anglophone Crisis: "Deh kill ma massa, burn wa hou...
Im say e no true wetin Benue govenor, Samuel Ortom, talk say dem warn president Buhari of di herdsmen attack before e happen.
Meet di first African Born, Nigerian Champion for UFC history Nigeria carry 24 medals for last day for Commonwealth Games Di fans mad as dem bin no expect di kain display wey happun from Kingston wey no even rise pass middle level in 11 years.
Meet di first African Born, Nigerian Champion for UFC history Why di McGregor vs Khabib roforofo fight neva finish Anthony Joshua don gree say im dey beg to fight Deontay Wilder Who be Kamaru Usman?
Akere di call oda parties for join e support Kamto and get one party for dis election for Sunday.
Dis election see di largest number wey comot to vote wit 66% of di population despite di pandemic even as na di first time 18 year olds dey cast dia votes.
Dis na di first time kidnappers dey kolobi any businessman wey get di same level like Dewji inside di kontri.
Ghana President announce en first ministerial reshuffle 9 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Ghana President Nana Akufo-Addo announce en first ministerial reshuffle since he start chop power, 2017.
Wia dis foto come from, ELIANO IMPERATO/AFP/Getty Images Wetin we call dis foto, Archbishop and Imam pray for di girls for di ceremony Na only two of di girls dem get name; Marian Shaka and Osato Osaro.
Amina Zakari don also become chairmo of Inter-Party Advisory Council (IPAC) of INEC and chairmo of the INEC Planning Monitoring and Strategy Committee effective November 2014.
Episcopal conference don advise de two groups say dis fight fit stop with dialogue.
Winnie and her husband Mandela join hand fight apartheid for nearly 30 years although dem no dey together most of dis time because Mandela dey prison.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Coronavirus: Wetin China promise Nigeria3rd February 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Ju...
But di speed to take check fake news or lie-lie fit be challenge.
George Weah don return to im office afta snake bin pursue am I go declare for president wen I ready-Kanu Nwankwo Tori be say di former Super Eagles captain bin go di state to visit di govnor, according to statement Ihedioha assistant on new media, Izuchukwu Akwarandu release.
Another thing we de for inside dis tori Onitsha: Buhari sad, Nigerians say "We dey on awa own" ontop Ochanja market fire inside Anambra17th October 2019 Onitsha market fire: Fuel tanker explosion don cause palava16th October 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration por...
Goment invite armed groups and separatist leaders, say deh no go arrest dem, but separatist leaders give conditions weh fit push dem for kam for dialogue.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 ELECAM reaction komot afta weh some foto with telephone weh deh mark x ontop di circulate for ELECAM regional centre e Facebook account.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ikeme Join Wolverhampton wen im be 14-year-old.
Dem recognise Dr Sharman for di 2018 New Year honours list and she join di Order of St Michael and St George.
pic.twitter.com/CkqK3sNAP5— Lauretta Onochie (@Laurestar) March 3, 2018 End of Twitter post, 4 But dat one add some extra fuel to di fire wey already dey burn with vex for Nigerians; dem come attack madam PA say her talk no sweet people for ear at all.
Another thing we de for inside dis tori Buhari don talk why im wan contest for 201911th April 2018 'President Buhari dey travel go meet London doctor wen Nigeria Health workers dey strike'8th May 2018 Nigeria President Buhari wan go see doctor for UK8th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey...
Skip Twitter post, 1 Arrived in Lyon this evening to attend the Global Fund’s Sixth Replenishment Conference on the fight against AIDS, Tuberculosis and Malaria that is scheduled for 9-10 October 2019.#PaulBiya#Cameroon pic.twitter.com/C2QYvnUkSi— President Paul BIYA (@PR_Paul_BIYA) October 8, 2019 End of Twitter post,...
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Video, Nigeria: Benue youths dey protest attack15th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you26 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young i...
Im dey do 50 years for prison after United Nations Tribunal for di Hague say im commit war crimes for Sierra Leone.
Miley Cyrus and Liam Hemsworth go divorce afta only '8 months togeda'
Our bus bin don stop and pipo bin don dey shoot our bus for 30 minutes.
Everett M. Rogers Award, 2019 Who wan 'open door' for Chimamanda Di African women wey shine for September British Vogue cover Nominations for Literary Awards 28.
Nigeria senate president inside interview wey e do for Abuja wit Bloomberg tori pipo, e say dey reason di mata well-well.
For inside tweet wey im post for twitter e say "Mercy dey real" Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For di latest episode for di reunion show on Wednesday e feature di two most popular housemates for di season Mercy and Tacha with di show host Ebuka Obi-Uchendu.
Caster Semenya case ontop 'man blood' dey start Monday Caster Semenya wan make court scata IAAF decision say man blood plenti for her bodi Semenya bin challenge di International Association of Athletics Federations decision say evri female runner must do test to check her testosterone level.
President Nana Akufo-Addo pay tribute to di statesman for en service to Ghana for twitter.
"Some travellers dey go through Lagos-Ibadan Expressway and as dem reach Ogunmakin area, jaguda pipo comot from bush come attack di vehicle.
Another thing we de for inside dis tori Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris27th May 2018 Nigeria wan declare state of emergency for education by April 201830th January 2018 Video, 18 years old singer wey believe say university education no be di ultimate.6th December 2017 Nigeria: Teacher don win UN aw...
Reporting from Mathare coronavirus frontline, local journalist Elijah Kanyi ask: Di cure dey deadlier dan di virus?
Di 65 year old actor dey best known for di action movies wey im don act for 'Hard to Kill' and 'Under Siege'.
Martin Amidu: 'Killer nkuto' go be special prosecutor pɛ 'politicians no fit sleep'
Wit wetin we tori pesin see for ground, plenti pipo no go see wia to sleep dis night as dia house burn to dust Plenti of dem no pick anytine from dia house and shop wey burn.
MacKenzie carri 4% share of oga Bezos online retail business wey worth $35.6bn waka as her divorce settlement.
Clinton say dis people don dey vex since about how di country dey and Trump come give dem chance.
Mikel Arteta: See wetin you need to know about di new Gunners manager 20 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mikel Arteta na Arsenal 20th full-time boss for dia 133-year history Arsenal don appoint dia former player Mikel Arteta as dia new manager.
Dem dey call am "text bomb" Na software developer, Abraham Masri tweet am say e fit cause iPhone dem to crash.
Accolades Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Didier Deschamp bin captain France to win di World Cup for 98 France against Belgium go be Didier Deschamp 11th World Cup match as coach of Les Bleus wey go be new French record.
Skip Twitter post, 1 I warmly welcome all members of the Press to this very important media briefing, which is a joint briefing by the Armed Forces of Nigeria (AFN) and the Nigeria Police.
Wetin Zimbabwe, Chad and Uganda don do to make sure say coronavirus no come dia kontri Zimbabwe Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Health officaial dey encourage pipo to wash dia hands always sake of di coronavirus outbreak As e be so, Zimbabwe President Emmerson Mnangagwa don declare national disa...
Aminu Yassar we bey Governor Abdullahi Ganduje tok tok pesin say most of di Almajiri dem dey come from oda states.
Another thing we de for inside dis tori Jide Sanwo-Olu: Who be di man wey wan pursue Ambode for 2019?13th September 2018 Sanwo-Olu say na APC party go respond to Govnor Ambode wey call am '19 man'30th September 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody fac...
'Why Nigeria dey always win us for evritin?'
Tins you suppose know about Naira Marley Naira Marley new song dey make pipo tok-tok Popular radio presenter and movie actor Omotunde Adebowale aka 'Lolo 1' hail Kaffy as she condemn di soapy dance.
Di VP don also ask di Nigeria Inspector General of Police to investigate everitin wey Ude tok.
Skip Twitter post, 1 The Candidate of the All Progressives Grand Alliance @ApgaHQ , Willie Obiano has won the Saturday 18th November, 2017 governorship election held in Anambra State and has been declared winner by the Returning Officer, Professor Zana Apkagbu having polled a total of 234,071 votes.— INEC Nigeria (@ine...
How Samuel take recover Today Firdausi say she regret say she dey too focus about her broda only, and she no try to rescue di odas from wia dem keep Samuel.
Dis waterways dey very important for business and di transportation of goods.
National Identification Card (NIA Card) 8.
Never heard her say don’t be with men.
"Dem wan use dis words hurt feminists but as we don collect am, wetin go be dia next weapon?"
How Rivers 'most wanted criminal' Bobosky die for Police net How military kill Gana, one of Benue 'Most Wanted' criminal Wia dis foto come from, Olarenwaju Suraj/Facebook Wetin we call dis foto, Suraj say Nigeria don pass failed state Healthcare Maternal mortality dey on di high de and many Nigeria no get national heal...
For one article wey she write for CNN, she say: "I dey lucky to survive; I born my daughter through emergency C-section after her heart rate don drop well-well during labour.
Another thing we de for inside dis tori Nigerian schools reopening: Wen schools go reopen?
Peruzzi for DMW Skip Instagram post, 3 End of Instagram post, 3 Na dis November, na im Davido decide say im wan sign new act join im team.
Skip Twitter post, 1 I pissed off the same man Ariana just called out for lying.
Second round no dey Malawi's presidential election - di candidate wey get di most votes go be di winner.
FIFA World Cup: Italy club AS Roma go support Nigeria 18 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigeria dey group D, with Argentina, Croatia and Iceland.
Fon Nsoh, Coordinator for Community Initiative for Sustainable Development, COMINSUD, support di tok say pipo di only try for farm small near house and inside town.
Another thing we de for inside dis tori Lagos: Nigeria megacity dey battle dirty15th January 2018 Video, Lagos don hold 2017 Startup Week30th September 2017 Social Media Week Lagos: BBC Pidgin dey show14th February 2018 Nigeria: Lagos State bus conductors go dey wear uniform19th November 2017 Video, Lagos gas station f...
"Di coffin na im dey common pass, e dey show di pesin position for society," na wetin coffin maker Steve Ansah tok.