text
stringlengths
21
14k
Dem find am guilty am guilty and sentence am to life imprisonment until 2016 wen Supreme Court clear im name say di evidence against am bin get comma.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Switzerland don make prostitution legal since 1940s Na only pipo wey get legedeez Benz dem no dey allow inside di drive-in sex booths.
Another thing we de for inside dis tori Port Harcourt Lawyer arrest PHEDC, carry dem go court say dem no get right to cut light!14th May 2018 Wetin fit make pesin give Nepa sack letter?12th April 2018 World Bank don give Nigeria $486 million loan for electricity16th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know abou...
She must also observe cough etiquette so she no go cough for di pikin face but she fit cough for her elbow or inside tissue paper wey she go troway properly and immediately wash her hands after.
Enoch start to dey like to do computer programming because of di American films wey im dey watch.
Another thing we de for inside dis tori Ochanya: Di sad tori of 13-years-old wey die afta dem 'rape' am25th October 2018 Video, 'Na so men dey spoil small pikin future'26th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Vide...
''Di thing wey dey happen now for inside di ZANU-PF party by people wey no get di freedom history of di party no surprise us…'' ''We get to remind di people wey dey behind am say wen e reach to protect our revolution, di military no go hesitate to step in.''
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Army don launch 'operation Crocodile Smile'2nd October 2017 Nigeria Army say Operation Python dance go continue for south-east Nigeria15th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet d...
Another thing we de for inside dis tori Adams Oshiomhole: " Di suspension of APC National Chairman na 'beer parlour tok"13th November 2019 Bayelsa Election 2019: Two pipo die for Nembe PDP Govnorship campaign rally14th November 2019 1:23 Video, Kogi Governorship Election 2019: Natasha Akpoti say dis one no be election ...
More than 125,000 pipo na im don get di Covid-19 disease inside 118 kontris around di world, according to di World Health Organization.
Dotun tell say im dey go junk yard, carry scrap wey pipo don throway, join am wit oda metal wey im go bend bend wit im hand to create art.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Coronavirus - Virus: How face mask no fit save you and oda tins to know6th February 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Dur...
Another thing we de for inside dis tori How Lady Gaga dey fight sickness American Singer, Lady Gaga, don talk di kain sickness wey dey trouble am.13th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High s...
He appear for di US Court for Friday morning and dem go later transfer am go Los Angeles.
BBC Pidgin dey use dis opportunity to tell pipo say, make dem no reason dat tori at all as e no come from dem.
Malaysian Navy chief, Admiral Kamarulzaman, talk say dem don carry message give ship wey dem dey use catch fish for Johor and Pahang water area, make dem find the sailors we dey miss.
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 'Di sect wey suppose dey do procession, create illegal road block wey dey deny motor to drive pass free.
Dis one na wetin new study for di European Journal of Preventive Cardiology talk.
BBC Pidgin follow tok with football fans wey as di season be for dem.
'I be Lesbian, but I also be pesin’
Trump and Biden don already enter di same trouser over dis mata dem, and e look like na di tins wey voters go dey reason for di November election.
Taiwo wey dem say na strong member for Aiye cult, go im mama provision store wey dey front of dia house for Ayobo town and tell her say make she come inside house because e get important tin wey e wan discuss.
Ambode: Lagos lawmakers para, draw ear give di govnor to impeach am 29 January 2019 Lawmakers for Lagos state South West Nigeria don give di state govnor Akinwumi Ambode one week to come answer kwesion and defend imsef or dem fit begin im impeachment process.
Na Romelu Lukaku and Marcus Rashford score di goals as di Red Devils carry first for Group A. Barcelona bin don already qualify even before referee blow whistle to start di match, still nack Sporting Lisbon two goals for Camp Nou.
“Ah shock, craiy wen deh say ma pikin get cancer”- Lizy Fawoh 'You fit win cancer' - Survivor 'I dey use genetics to prevent women from breast cancer' Di film wey she do for 2016 na true life story of Phiona Mutesi, wey begin play chess for di age of nine even though say e no go school and e carry di game go anoda leve...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Pipo dey tok say dem dey fear if tins kontinu like dis, dia pikin dem life go dey at risk.
Di sad tori of 13-years-old Ochanya Ogbanje wey die afta dem 'rape' her "I return to school because I bin wan continue my studies, but e nor easy," na so Olivia B., one 24-year-old college student from Kananga, for Congo's Kasai region, wey armed man rape wen she bin dey run afta dem attack her school tok.
Some NGOs also carry case join-bodi with Mwau own for court.
Last month, di tycoon sign deal with Sony Music Entertainment, dis wan give im company, Syco Entertainment, ownership of all di international versions of The X Factor and Got Talent programmes.
Dr. Pondy Angèle Hermine, paediatric Haemato-Oncologist for Chantal Biya Mother and Child Centre tell BBC Pidgin.
Dis na di first election wey dey hold since Jacob Zuma resign for February last year and Cyril Ramaphosa enta office.
Orji Kalu get 12 years for prison, four oda govnors wey chop sentence 5 December 2019 Wetin we call dis foto, Kalu na member of President Muhammadu Buhari's All Progressives Congress Former Govnor of Abia State, Orji Uzor Kalu don collect 12 years imprisonment sentence from Justice Mohammed Idris of di Federal High Cou...
President Robert Mugabe talk-talk person, George Charamba talk say di President think dis idea to handle "threat wey wan start for di country... di threat wey dem build for abuse and illegal behaviour".
Another thing we de for inside dis tori Papa wey just born pickin suppose get holiday - Unicef26th September 2017 China: Scientists comot disease from pickin wey dem never born28th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young inn...
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Offa robbery: gofment wan dash five million give any pesin wey fit catch di attackers Another thing we de for inside dis tori Armed robber dress as reverend sister to go rob bureau de change17th January 2018 I sell everything wen I get to go Europe - ...
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Dis dambe boxers wey from northern Nigeria dey show dia skill for di southern city of Lagos.
Another issue na money matter, di research see say women no dey too get help for di city to start business like that.
Wia dis foto come from, Kano Police Wetin we call dis foto, Di uncompleted building wey dem bury di boy Wen police reach wia dem say dem bury am, dem dig di bodi comot from di grave wey no deep.
We also need goment to support schools and sabi pipo wey go do research to investigate suicide so we fit find ways to find di problem and solve am."
Woman wey lock boy for dog cage flog am for Lagos tok why she do am
Oga Ologbondiyan tok say dem want make goment allow INEC to dey on dia own.
Sotitobire church: I-no-go-gree pipo don burn wia dem tiff pikin for Akure
SNWOT say deh consider say de day na 'Black Friday' for de two regions.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus treatement: US Food and Drug Administration joinbodi neva approve Chloroquine wey Trump say 'fit treat Covid-19'20th March 2020 Coronavirus: Trump suggestion to use disinfectant take treat Covid-19 cause controversy24th April 2020 Coronavirus: Trump sign order to susp...
All Ghanaians including barbers, hair dressers, food vendors, markey women den stuff for wear masks everywhere.
Ronaldo say di tin don dey do am for bodi since and moni no be di problem.
Among those wey dey paralyse, 5% to 10% of pipo die wen dia breathing muscles just dey one place and no move Wild polio fit return back?
Politics of godfatherism don tey inside Nigeria political space and many Nigerians believe say di kontri don gradually end dis practice wit di edo election but dis one na true?
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus symptoms: Ghana don record first cases of Covid-19 outbreak, patients enter Ghana one week before symptoms start dey show13th March 2020 Coronavirus: Akufo-Addo release $100 million dollars for Ghana Covid-19 disease response plan12th March 2020 Coronavirus update: Gh...
"Abeg (referring to di goment) allow us go and pray for COVID-19 patients.
Another thing we de for inside dis tori Rice no dey market sake of Nigeria Border closure - Trader24th October 2019 Nigeria border closure don epp us seize pass N1.4 billion items - FG14th October 2019 We 'close' Seme border to fight smuggling - Buhari28th August 2019 President Buhari order for Nigeria land border clos...
Another thing we de for inside dis tori Shell bribe Nigerian oil minister $1.1bn - Italian officials15th October 2017 Malabu oil trade money: Shell go answer case for court5th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Vi...
Di tok tok around wetin di south south Nigeria state need to do to make life beta neva, make we remind you of di tins wey some of di candidates wey wan become di next govnor tok for di January 21 debate.
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Kim Yo-jong is the younger sister of Kim Jong-un Who be Kim Yo-jong?
You called me to join and I told you straight "I'm vegetarian" chale why ?
Di 'No To Racism' posters show three monkey dem wey dem paint dia face.
Wirba Janette for Abakwa tell BBC New Pidgin say de thing bad sotei for seka say government forces don target de bensikin rider say na dem di helep southern Cameroon fighter dem.
Pfizer special injection to prevent COVID-19 fit ready by September See Nigerian prophets wey dey 'climb mountain for Covid-19' and how pipo dey react Wetin I need to sabi about coronavirus?
Juventus no be Man United mate - Jose Mourinho Di dream no last long for Roma, as Liverpool beat dem 5-2 for Anfield and 7-6 on aggregate.
Rosetta Stone Wia dis foto come from, AFP Di 1.12m (3ft 6in) high Rosetta Stone for di British Museum na originally from Egypt.
Russia 3 - 1 Egypt: Mo Salah return no help di Pharaohs Egypt lose dia first match for World Cup "We finish Ramadan one day before Uruguay match but di fasting affect dem."
Another thing we de for inside dis tori Faye Mooney: British High Commission don release statement on top death of dia citizen22nd April 2019 How Jaguda pipo take kidnap shell workers and kill dia escort for Rivers State27th April 2019 Buhari don give greenlight for community police - IGP1st May 2019 Nigeria killings: ...
Something is seriously going on Something fishy NCDC and INEC na the same thing corrupt !
Di concern na say if di virus change, den di immune system no go recognise am again and one specific vaccine no go work again Another thing we de for inside dis tori Coronavirus lockdown: Double wahala for Abule Ado fire victims Some victims of di fire explosion wey happun for Abule-Ado, South West Nigeria, tell BBC Pi...
I qualify di first time, dis time I no qualify.
Another thing we de for inside dis tori Burna Boy African Giant album dey totori pipo26th July 2019 BET Awards 2019: Burna Boy win Best International Act24th June 2019 Grammy 2019: Childish Gambino win song of di year, Lady Gaga get three, Cardi B make history11th February 2019 Wizkid, Kizz Daniel totori fans for 2018 ...
Dem born am on 27 September 1965 for Liberia She marry Charles Taylor for 1986 She move to UK for 1998 Her LinkedIn profile show say she bag MSc Financial Management from Middlesex University (1998-1999); PhD, Business Administration from University of Hull (2000-2005) For 2012 she begin work as lecturer for Coventry U...
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, El Helicoide na di headquarters of the Bolivarian National Intelligence Service (SEBIN) Place of fear BBC tok wit some of di former prisoners, including dia family pipo, lawyers, NGOs and two former prison guards to describe how life be for El Helicoide but w...
Another way wey person fit get MDR-TB or XDR-TB na wen drug no fit handle person TB again maybe because dem no control am well, dem no take dia complete treatment or when doctor prescribe di wrong treatment or wrong dose or wen di drug na fake.
Madam Oshin tok say, "di Godly foundation wey den dey use work evri for di school na one of di tins wey make di school dey work well as e dey go so."
You fit use am around di world.
Another thing we de for inside dis tori Buhari in Maiduguri: Youths boo President Muhammadu Buhari afta e visit Borno to tok sorry for terrorist attack12th February 2020 Boko Haram: Seven tins you fit neva sabi about di terrorist group wey start from Nigeria11th February 2020 President Buhari: 'We don win Boko Haram'1s...
President Paul Biya bi send big warning for 'secessionists', and increase army load of military for Mamfe area.
End of Facebook post, 2 Another thing we de for inside dis tori Africa Cup of Nations: Caf don shift date for Egypt 201928th January 2019 Libya v Nigeria: Three players wey need to impress Gernot Rohr16th October 2018 South Africa vs Nigeria: Super Eagles draw wit Bafana Bafana to qualify for AFCON 201917th November 20...
A post shared by Funke Akindele Bello (@funkejenifaakindele) on Jan 14, 2019 at 8:21am PST End of Instagram post, 1 For 2008, her movie Jenifa just land market and e gada plenti awards dat year join.
E mean say im journey go dey successful afterlife.
Wetin Buhari tell im ministers as im score dia performance Obey constitutional term limits, Buhari 'draw ear' for Ecowas leaders You fit Like dis video: Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Alopecia: ’Some say I be ‘ogbanje’ na why I no get hair’ - Jasmine Another thing we de for inside ...
Dis dem say na for di police force to do investigation on di man Di female officer wey wan marry suppose don serve inside di police force for at least 3 years Female police officer must put 'W' before dia rank to show pipo say im na woman.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di report say na education sector things don worse pass for Africa.
Today Tori: Nigeria Army slow ontop Boko Haram attack, and confusion for JAMB top score 20 March 2018 How una dey?
According to di Billionaire Bonanza report, between March 18 and April 10 2020, di billionaire wealth for America increase by 9.5%.
We join every person of good conscious to say #FreeOwerri112 #MothersNotMurderers @ChidiOdinkalu @CSOHUBNG pic.twitter.com/cI8DsQyEqY— Women Africa (@WomenAfrica35) August 23, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I view with grave concern the continued imprisonment of peaceful female protesters in Owerri, a...
(28th November, 2017) .#ThePlaneHasArrived #Update #AtTheAirport #TheLibyaSituation: And the plane has arrived with another batch of 239 Nigerians from Libya.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 She say dem need to allow at least one pesin because for example, passengers fit bring too much load wey im go need to reduce, send go back house; Na dat pesin wey follow am come go carri dat excess.
Mata dey court, and we no wan put mouth for how e dey go.
Skip Twitter post, 3 We shall still continue in this though because the fans deserve better regardless of what happens behind the scenes— Tiwa Savage (@TiwaSavage) September 17, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 I love KENYA always have and always will — Tiwa Savage (@TiwaSavage) September 17, 2018 End o...
Brinded don step down from im position as Chairman of Board of Trustees because of di matter.
Boxing na wetin Pat love to do.
Wia dis foto come from, Twitter/@cenbank Wetin we call dis foto, Isaac Okorafo say CBN no sabi wetin be Loom One woman wey dey do Loom, madam Oyindamola, tell BBC Pidgin say she don use di scheme to make N16,000 from di N2000 wey she put inside.
From de video, de rights group say de pesin na driver for goment beer company and separatists di accuse e say e di sell dat beer for Anglophone regions.
'Boko Haram don enta Lagos' Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di last Boko Haram attack na bomb attack for one busy shopping district in Nigeria's capital, Abuja, wey kill at least 21 pipoe and injured 52 more for June 2014.
"E dey very sad and depressed say many Nigerians don undergo plenty violence from different pipo, Boko haram ISWAP, herdsmen and different kain of violent groups.
Na for age 23 dem cut her breast to increase her chance to fight the killer disease.
Idris wey be pesin wey dey abuse drugs before but e don stop tell say di new agency na something wey dey necessary considering di way di problem still dey.
Another thing we de for inside dis tori Buhari youths talk don make pipo begin show dia hustle20th April 2018 Theresa May: Where UK Prime Minister go visit for Nigeria28th August 2018 UK Brexit palava: Boris Johnson don resign9th July 2018 Theresa May say make Commonwealth kontris change homosexuals laws17th April 2018...
Nigerians react to video of Salisu Yusuf wey collect $1000 Di committee tok say no be mistake coach Salisu Yusuf take collect di money, but say na wit clear eye im use accept di gift of $1,000 from di undercover reporters wey pretend say dem dey work for Osas Okoro and Rabiu Ali wey be two players for di team.
Sudan goment arrest opposition politician Mohamed Ahmed on Friday, early on Saturday dem arrest rebel leader of di SPLM-M group Ismail Jalab and im tok tok pesin Mubarak Ardol.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 According to Malam Garba Shehu, di Senior Special Assistant to di President on Media and Publicity wey yarn just days before di Sochi meeting start, di two leaders go discuss arms and weapon procurement to assist Nigeria to end di insurgency, particularly di Boko Haram activi...
Most of di accounts wey dis tin dey affect na locked accounts wey fit no dey active again.
E be like say one of di women carry am from Mainland Europe.