text stringlengths 21 14k |
|---|
Helena come lie say she na di younger sister. |
Another thing we de for inside dis tori Abuja building wey collapse na one storey wey owner change to five storey three months ago17th August 2018 Video, Lagos: Building collapse for Alaba29th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Any bodi wen wan enta di aeroplane business must apply for AOC and we go give you certificate wen you don do all five stages, even if na goment Airline if you no meet up we no go give you." |
Another thing we de for inside dis tori Dance video: 'Pipo dey ask me funny kwesion because I be man wey dey dance wit heels'21st November 2018 Why dem dey thief deadi bodi for Kano cemetery21st November 2018 Ganduje video: ''I no dey shake as my court battle versus Kano state govnor go soon start'' -Jaafar16th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
af Awards: Mo Salah na African Player of di Year for 2018 9 January 2019 Wia dis foto come from, SEYLLOU Wetin we call dis foto, Mo Salah kontri Egypt, go also host di 2019 Africa Cup of Nations Mohamed Salah don win di 2018 Confederation of African Football Player of di Year, back to back afta im also win am for 2017. |
De groups, Network of Human Rights Defenders in Central Africa, REDHAC, CHRDA, Nouveau droit de l'homme, Centre for Law Public Policy and Dynamique Citoyenne say correct discussion no bi bi wit key actors before goment table de bill. |
"I like di classes well-well so tey di other women give me di nickname 'School Girl'. |
"How I go write to beg for helep and dem com reject dat helep wey I beg for?" |
According to one of di passengers Otto Orondam, wey post im experience ontop Instagram, dia plane bin don dey move small-small wen di man show with bag, dey run come from bush towards di aircraft. |
As Dr. Felix Asah weh na epidemiologist tok, since April de number for pipo weh deh catch dis sick di daso high. |
Lagos airport incident: FAAN suspect say di 'strange man' wey climb plane na from Niger 20 July 2019 Wia dis foto come from, Instagram / otto_orondaam Wetin we call dis foto, Di man ontop di plane Federal Airports Authority of Nigeria don name di man wey climb plane wing prevent am from take-off from di Murtala Muhammed International Airport for Lagos, south-south of di kontri as Usman Adamu wey dem "suspect to be Nigerien." |
"I must warn all schools and candidates to bone any kain examination malpractice. |
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 4 Flora my flawaby @iam_Davido the song i will use to cuddle your girlfriend when you leave her to watch football match on vals day. |
Another thing we de for inside dis tori WHO don arrest Lassa Fever for Nigeria11th May 2018 Malaria vaccine to protect pikin go test run for Malawi for di first time23rd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal28 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Di whole thing dey one kind for dis night, wey dem focus on di #TimesUp and #MeToo campaigns. |
For 2017, senate raise alarm say Jigawa and Kano alone dey consume over three million bottles of codeine syrup everyday, but tins don change since den. |
Di two Business Daily radio programmes on this wey follow dis tori dey available via di BBC Sounds website and app, by clicking here for part one and here for part two. |
Wia dis foto come from, Instagram/@madea Wetin we call dis foto, Di Tyler Perry character Madea do ten movies and feature for plenti of im tv shows and stage plays Boo! |
Rafael Nadal, Kevin Anderson oda players: Five longest matches inside history |
I was like blood of Jesus, blood of Jesus cover me! |
Im bin be govnor of Ekiti state for 2010 under Action Congress of Nigeria. |
Dem say say Buhari must investigate Govnor Ganduje video wey show am dey put money insie babariga if im dey fight corruption. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Di black soot people dey breathe for Port Harcourt5th January 2018 0:19 Video, StopTheSoot: Fire don cause air pollution for Port Harcourt, Duration 0,194th June 2018 Nigeria: Port Harcourt pipo dey wonda weda hurricane happen8th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Coronavirus treatment: Immune sign dey give beta hope say Covid-19 fit dey treated |
Benjamin Massing: Cameroon Italia 90' defender don die |
France don also give am dia highest civilian award, di Legion of Honour, for im contribution to cinema. |
Four democratic elected govnors don rule di state since 1999; Diepreye Alamieyeseigha, Goodluck Jonathan, Timipre Sylva and di current Govnor Seriaki Dickson wey im tenure go expire for February 2020. |
Singapore go begin reduce cars from dia road next year 24 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Singapore go less di number of cars for dia road well-well, from February next year. |
Another thing we de for inside dis tori Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Goment wan block internet porn site26th July 2018 Google and Facebook no dey follow EU data laws27th June 2018 Trump News: US President say Google dey rig bad search result28th August 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers36 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Na two years now, di woman say she still get pain from di surgery. |
Skip Twitter post, 2 BREAKING: Congrats to @KwesiArthur_ on his nomination for #BETAwards2018 Viewer’s Choice “Best International Act”. |
Fear of death is has expired. |
Na on di 20th of June, 2019 six gunmen kidnap di four Turkey oyibo wey be construction workers. |
Audit service, paperless port den special prosecutor office improve corruption perception for Ghana - GII Di Transparency International latest Corruption Perception Index reveal say na Somalia be di most corrupt kontri for di world and for inside Africa. |
Sun wey dey shine well-well dey sweet, as your foto go make sense, Vitamin D go dey enter your bodi and poto-poto no go dey road. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Ron Jeremy appear for court in Los Angeles for June But prosecutors receive more allegations of sexual violence days afta he show for court, di Los Angeles Times report. |
Ibrahimovich no start di match wey Los Angeles dey lead but dem e enta 20 minutes before di match finish. |
For late last night, BBC tori pipo for Delta and Edo states confam say INEC bin get issues to move materials from CBN offices for both states. |
Di Permanent Secretary say we fit enta for dis Ministry of Interior site to search if your church get license. |
Another factor to consider na teams from di same confederation no go dey di same group except teams from UEFA wey fit get two teams for one group. |
Nonsense— Deezer234 (@deezer234) April 12, 2018 End of Twitter post, 4 But dis man we dey even attend Redeemed Church talk say di pastor for im own branch no dey force dem pay tithe. |
Why young pipo & women fit relate with Emir Sanusi situation Wetin we call dis foto, Dis na Awe Nasarawa State (north central Nigeria) -Di new place where di exiled King Sanusi Lamido go serve im banishment BBC tori pesin wey cari eye dis new domot of di deposed Emir for Awe Nasarawa State (north central Nigeria) tok say na contingent of 'overzealous' policemen dey guard Sanusi Lamido. |
Skip Twitter post, 3 Prohibition from conducting stop and search on roads unless when necessary. |
Di thing vex am no be small, so imsef kuku bite di snake head, come chew am before e spit am out. |
Workers for di Neuro-Psychiatric Hospital bin do protest on Thursday unto accuse say goment no care as some patients for di hospital dey always bite dem, dey attack dem wen dem dey do dia work. |
'Sweet sweet codeine: 'Di cough syrup fit make pesin crase' |
Ndoki say council suppose serve pipo but if deh di serve na individual den de idea for constitutional council bi defeated. |
Though na different version of dis match different people dey talk, all of dem gree say di Indians get chance to score all dis plenty goals because dem use juju, wey be black magic. |
Wia dis foto come from, Getty Images If Joe Biden win di election, im go immediately replace becos dem get transition period wey di new leader get to appoint im cabinet ministers plus make plan. |
But na di position of Commissioner for Happiness and Couples' Fulfilment, wey governor Rochas carry give im younger sister Mrs Ogechi Ololo, catch people eye pass. |
From e Instagram post, Brenda Biya say de shop na big shop and salon for woman dem from kain-kain background, and e go sell all kana hand-made human hair wigs. |
Di senate president bin tell dem say make dem wait till Friday so dat dem go tok to di management to pay dem dia moni. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Police dey investigate musician Davido12th October 2017 Davido and im plenty palava13th October 2017 Facebook Challenge: Man don surrender after police get 1000 Likes19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 GREAT BIG NEWS! |
Side effects Most women dey buy and use cosmetic skin-lightening products without any medical supervision or guidelines, and dem fit get serious side effects, like: Wia dis foto come from, Getty Images Skin irritation and inflammation Burning or stinging sensation Itchy and flaky skin (Source - NHS UK) Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Many Indian women dey go to great lengths to get lighter skin tone - treatments such as facials and dem dey describe to bleache as to "clean" up pesin colour Mercury According to WHO, "Skin-lightening products wey contain Mercury no bam for di health,." |
Dis injury no only comot Neymar from PSG dia ogbonge Champions League clash with Real Madrid but e fit affect how Brazil go waka as team for di World Cup, wey dey start for Russia for June 14. |
Di cleanser wey Ms Orwa dey follow talk no see anything wrong with im job. |
Another thing we de for inside dis tori 1:55 Video, 'My breasts wan kill me', 1,5515th May 2018 Bleach, lizard poo and oda dangerous tins pipo dey use to get high17th May 2018 Dr Bumbum: Popular Brazil plastic surgeon run afta patient die for e hand18th July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal57 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Im be midfielder wey dey 27 years. |
President Mugabe bin sack Vice-President Mr Mnangagwa last week, because of quarrel on top who go enter next as President. |
Di minister of information and culture Lai Muhammed, bin say dis no be time for health workers to go strike and dat for oda kontris, doctors dey rally wit dia own goment to tackle di pandemic. |
Commonwealth Heads of state bin discuss di mata for meeting wey dem do for Windsor Castle. |
Another thing we de for inside dis tori Rivers flooding: 'We dey use canoe take enta our house'15th October 2019 Four pipo die for Magodo building collapse as heavy rain worry Lagos12th October 2019 Nigeria flood 2018: Na di same flood water we dey use cook - Flood victims22nd September 2018 Video, Nigeria village wey dey live without clean water24th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
BBC Pidgin enter di streets of Accra to find out people dema opinion on di matter, one person talk we say "di EC logo change no be necessary at all, sake of what Ghanaians dey expect be credible elections." |
Another thing we de for inside dis tori ABU Law students dem kidnap for Kaduna-Abuja road don regain freedom - Police Di Kaduna State Police Command don confam di release of di three students of Ahmadu Bello University, Zaria wey dem kidnap along Kaduna - Abuja express road.28th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Eaton, video director; Cameron Crowe, Michele Farinola & Greg Mariotti, video producers BIRTH OF THE COOL (Miles Davis) Stanley Nelson, video director; Nicole London, video producer SHANGRI-LA (Various Artists) Morgan Neville, video director; Emma Baiada, video producer ANIMA Thom Yorke Paul Thomas Anderson, video director; Paul Thomas Anderson, Erica Frauman & Sara Murphy, video producers SOURCE: Recording Academy Grammy Awards Another thing we de for inside dis tori Grammy nominations 2019: Seun Kuti, Kendrick Lamar & Drake don gbab Grammys nomination7th December 2018 Jay-Z dey lead Grammy award wit 8 nomination28th November 2017 Grammy 2018: Wetin to expect28th January 2018 Buju Banton: Di ogbonge Reggae star don comot prison afta 7 years8th December 2018 Kendrick Lamar don win Pulitzer Prize for im music17th April 2018 Grammys 2019: Celebs wey slay on top di red carpet11th February 2019 Grammy 2018: Bruno Mars nearly collect everything29th January 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Brymo imsef follow BBC Pidgin talk. |
''No be every time pastor go talk prophecy and e must to happen di year dem talk am, sometimes e fit tey before di thing happen.'' |
We go fit make sure say we get am for here?" |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For di tweet, Ms de Rossi talk say when she complain give her agent, di agent answer am one kain. |
Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Wetin we call dis foto, Liberia presidential candidate George Weah Arsene Wenger na Weah manager for Monaco from 1988 - 1992. |
As Roma manage score two away goals so, e mean say make Salah and im team mates ready to score for di second leg next week. |
Pipo wey dey close to di couple tell People say dem bin both agree say no be di right time make dem dey dat kain relationship. |
Former champions Germany, na one of di teams wey dis ranking go give serious headache afta dem drop 14th points wey nack dem wit number 15 position for world. |
For most girls, dis na some of di top 5 things wey go fit dey di list of wetin to buy dis Black Friday: 1. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Animal to predict football become popular after di 2010 World Cup wey one Octopus bin predict di matches No be di first time wey animal go dey di face of prediction of who go win world cup. |
If you no get your NIN, you go first need to go do your National ID card Enrollment wey dey free of charge, according to di NIMC Head of Corporate Communications, Kayode Adegoke. |
Wetin we call dis foto, Villager Yakubu Audu wey dey stay Bagwai village Comrade Ali say goment suppose chook hand for dis mata, make dem organise groups like dia own wey go dey enter villages tok to pipo about covid 19. |
E don reach 33,000 refugees, wey don run from Cameroon enter Nigeria. |
For 2017, when dem hold dia last presidential election, na 14,000 clan delegates pick dia lawmakers wey later pick dia president. |
Southampton take small step to escape relegation, as dem beat Bournemouth, while West Brom also win against Newcastle to ginger small hope say dem fit remain for Premier League. |
Argentina international Messi don won di prize for a record sixth time last year. |
For 2016 Drake been say im dey "in love wit her" on top stage for MTV Video Music Awards. |
Na wetin Godnor Obaseki tok on Sunday for Twitter post. |
Presently now, only 12 pupils still dey active for di online classes. |
Fani-Kayode don be Special Assistant (Public Affairs) to President Olusegun Obasanjo from July 2003 until June 2006. |
https://t.co/uzubB5PfRR— Pius Adesanmi (@pius_adesanmi) March 31, 2018 End of Twitter post, 7 Another thing we de for inside dis tori No be Buhari invite Naomi Campbell - Presidency30th March 2018 Buhari visit to Lagos: 'Why di president dey make us waka upandan' - Lagosians29th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
'Cameroon army video' wia soldiers shoot women and pikin dey shock pipo 12 July 2018 New Informate 11 August 2018 Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, Di soldiers accuse di women say dem get connect wit Boko Haram Pipo still dey for shock, afta one video wey dey spread for social media, show as soldiers kill two women and dia pikin wey dem cari for back. |
Di men wey dey front survive, but Linda no make am out alive. |
Im say as e dey now INEC dey follow di court order wey say APC no get any candidate to participate for di elections for Rivers State but dem dey go appeal am for higher court and even Supreme Court sef dey wey dem fit still carry di mata go. |
But oga Ukande say time neva reach and dat one go happun wen di real trial start. |
See di different cases wey make EFCC wear di same trouser with Diezani Alison-Madueke Tho BBC Pidgin no fit confam dis gist, dis na some tins wey you need sabi about di two kontries. |
"Facebook e get about 4million followers for Cameroon na correct place for candidates for put dia programmes dem, as deh no get possibility for meet all man", Beaugas-orain Djoyum social media strategies tok. |
Oga Kola Kudus, President of di Fashion Designer Association of Nigeria (FADAN) open fowl yansh give BBC Pidgin say im no sabi any fashion designer for Nigeria including imsef wey don access dis goment loan. |
Jekein Lato-Unah, di project manager for di Market March tell . |
Wetin dem talk never come out, but leaders for di party go hold another emergency meeting on Monday. |
About Emmerson Mnangagwa Dem born Emmerson Dambudzo Mnangagwa for southwestern Zvishavana district, central Zimbabwe on 15 September 1942. |
E dey first start with joke to make di pipo smile so dem go forget dia sorrow. |
Na only few pishures dem don release of Archie Harrison Mountbatten-Windsor since dem born am on May 6. |
Even if goment forces and separatist fighters no di gree say deh burn, na about 750 houses and business places dem don turn to ashes since end of 2016 wen de crisis start. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.