text stringlengths 21 14k |
|---|
Another thing we de for inside dis tori Anoda woman don die afta 'Brazilian bum-bum' to add extra ikebe6th October 2018 Alcohol follow for wetin dey make 800, 000 pipo kill diasef evri year - WHO11th September 2018 Tramadol dey push pesin to wan commit suicide - Ghana FDA3rd May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit im... |
The question is: Is a SUSPENSION a REMOVAL from office, as stated in the Constitution? |
He also add say di ecomony grow unto di new policies and that did kontri dey open for business with foreign nations. |
She talk say di producer wey she no call im name for her Facebook tell her say make she no talk about di matter at-all at-all. |
Another thing we de for inside dis tori 2019 AFCON: Caf President say Cameroon go bi host2nd October 2018 Video, Nigeria amputee girl 'no wan stop to dey smile'18th October 2017 Video, Nigeria: 'Why we Amputee United'24th December 2017 Yinka Ayefele Fresh FM: Say pesin dey disable no give am right to break law - Govnor... |
PH 1st son's music was on the brink of collapse until that miraculous moment with Wizkid. |
Ghanaian den Nigerian retailers ‘clash’ for Kumasi, Regional Commander, GUTA den foreign traders go hold meeting today |
July 16, 2015: Muhammad Youssef Abdulazeez carry gun spray two military installations for Tennessee, kill four soldiers and one Navy sailor but Police kill Abdulazeez during gunfight. |
Theresa May wey be di second UK Prime Minister afta Margaret Thatcher cry tears wen she resign as British Prime Minister. |
Di traffic wey dey road don turn another thing, sotay e make hashtags like #ImOnTheLongRoadDuringTheLongBreak and #OnTheRoadDuringGoldenWeek dey trend for China people dem popular social media microblog wey bi Sino Weibo. |
Tori bin say fight fight happen during di debate of dia budget for parliament for Yaoundé, wey lead to small injury for one member. |
She yan say she conceive her son as virgin as she no ever have sex with her son papa, as e no penetrate her but im sperm somehow enta while dem dey play love and na so she get im belle. |
'We no pay money for Dapchi girls' - Nigeria gofment 'Na for newspaper I hear say Boko Haram don kill my pikin' 'How Boko Haram deceive Nigerian Army to open barracks gate' Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dem release di girl for March after dem kidnap dem for February 2018 According to di UN rep... |
Nivea advert controversy na misunderstanding-Omowunmi Akinnifesi |
How is this even a country? |
Ebuka - Nigeria go always get hope for World Cup - Ebuka Dem no support media player for your device Nigeria go always get hope for World Cup - Ebuka 21 June 2018 New Informate 22 June 2018 Another thing we de for inside dis tori 0:55 Video, Super Eagles jersey wey everibodi wan buy, Duration 0,5528th May 2018 Image ga... |
Positive Youths Africa di also give dem some financial help because young pipo no fit survive wit new ideas for Cameroon if deh no get moni. |
Kontries where e dey legal to marry your cousin United Kingdom- many kontries for Europe dey allow cousin marriage including Queen Elizabeth's kontri wia even though some pipo dey against am law neva ban am. |
For official document wey di goment send out, di state funeral go happun for di National Sports Stadium for Harare. |
So e surprise people say di country set new record as 3.1 million people register to vote for dis election. |
Na soldiers from di West African regional military force enter di Gambia capital wey be Banjul, for January 2017 come finally make Mr Jammeh surrender, then fly comot di country. |
Dis remake na human beings act inside am. |
Many ogbonge pipo name especially from di opposition People's Democratic Party (PDP) tanda ontop di looters list and dem don dey react, di ones wey dey deny, dey deny, and di ones wey dey call dia lawyer don start already. |
Amnesty West and Central African boss say make goment try for tolerate criticism and promote human rights. |
Another thing we de for inside dis tori 'Coronavirus dey real, e happun to me'- Nigerian nurse wey catch Covid-1930th March 2020 Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal... |
"All educational establishments must to follow di guidelines for di reopening. |
E come face all parents make dem no dey use dia pikin do sexual accuse to make moni. |
Kano goment ban all ‘torture houses’ for di state DSP Haruna say. |
Our prayers are with them and all those who knew and loved Nipsey Hussle.— Los Angeles Crisis Response Team (@lamayor_crt) April 1, 2019 End of Twitter post, 4 Plenti artists including Drake, Rihanna and J Cole don pay tribute to Nipsey Hussle wey. |
Turn am, check weda seasoning dey inside and evritin dey taste ok. Now enjoy your delicious Nigerian Egusi soup! |
remier League: Chelsea lose while Arsenal draw for Arteta first match 26 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nathan Redmond score di second goal for Southampton as dem beat Chelsea for Stampford Bridge Arsenal new coach Mikel Arteta watch from bench as im new club draw 1-1 wit Bou... |
Former Managing Director of NDDC, Ibim Semenitari tell BBC Pidgin say di audit order make sense. |
For injury time, Vicente Iborra head di ball inside di net from corner kick for Leicester. |
Bir al-Abed na 130 miles (211km) from Cairo. |
Elected as a Foreign Honorary Member into the American Academy of Arts and Sciences, 12 April 2017 (inducted 7 October 2017) 74. |
As dem announce am, na so people begin talk dia mind for di site. |
Full list of draw result Group A Paris Saint -Germain Real Madrid Brugge Galatasaray Group B Bayern Munich Tottenham Olympiacos Crvena zvezda Group C Manchester City Shakhtar Donetsk GNK Dinamo Atalanta Group D Juventus Atletico Madrid Bayer Leverkusen Lokomotiv Moscow Group E Liverpool Napoli Salzburg Genk Group F Bar... |
Dem come also advise tori pipo wey go cover di election too to dey safety conscious. |
With una help, dem go dey come up with real-life solutions and we want you to put mouth too with your ideas. |
"Di Amsterdam court must decide whether dem go fit handle di case wey our clients dey bring, and if Dutch law dey able to make ruling on top Trafigura's part inside di matter," na wetin lawyer Bojan Dekker talk. |
President Muhammadu Buhari no fit speak Fulani again tok na opposition fake news |
One tin wey Trump fit do na to regulate tech companies like Twitter through oda ways. |
Skip Twitter post, 2 Cameroon separatists kill three soldiers in overnight attack https://t.co/VL1UTKX8ot— Dibussi Tande (@dibussi) February 11, 2018 End of Twitter post, 2 Even as de shooting happen for Kembong, for Buea march past no stay and everything go fine no problem but place dey calm. |
End of Facebook post, 1 Royal visit go epp Nigeria According to former Nigeria ambassador to di UK, Dalhatu Sarki Tafida, dis visit go benefit di two kontris. |
23 teams out of di 32 don already qualify for di tournament for Russia next summer. |
Turkey plane run comot runway break into three for Istanbul 5 February 2020 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Rescuers have been working to free people stuck in the crashed plane Fifty two pipo wunjure as one passenger plane scata into three pieces after e slip comot for runway for Tu... |
NFF bin tell tori pipo say evri necessary caution wey dem suppose take dey ground to make sure say Ebola no waka enta Nigeria because of dis match. |
Make we clear you – sure evidence no dey to say chloroquine fit treat coronavirus. |
When dem make di connection for United States between brain palava wey dey happen wen ball dey nack players for head plenty-plenty times, di National Football League quick-quick organise money of up to $750m wey dem go use pay former players wey di thing dey affect. |
One of those wey wed na 56 year old Lazarus Offordile, e don live togeda with im wife for 29 years and even don get nine pickin. |
Alhaji Saliu Folorunsho wey be 80years na chief Imam and resident for Ijoko, Ogun state wey dey di outskirt of Lagos. |
Im older brother Mathis even dey Guinea national football team. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Forced eviction dey unlawful - Amnesty International17th November 2017 Nigeria: Lagos State don reduce Land Use Charge after pipo vex15th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young... |
Scientists find out say ground dey shake wen Messi score Twitter pipo turn El Clasico to Messi vs Ronaldo "E dey hard to win di double oh, to compete for La Liga no easy at all e hard pass Europe, wen we play Roma for Champions League no be say we put am for mind say we don already reach semi-finals. |
Another thing we de for inside dis tori Zainab Aliyu land prison for Saudi Arabia ontop drug crime wey she no commit30th April 2019 Zainab Aliyu: I no go gree for goment to act fast free Zainab happun for Kano30th April 2019 Zainab Habib Aliyu: Accused drug trafficker don regain her freedom30th April 2019 Top Tori FG b... |
Di General Union of Algeria Workers wey don dey support di president tey-tey also follow dey ask Bouteflika to step down. |
Enta for BBC Pidgin Essay competition6th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey tu... |
As she open eye, na her breasts wey she see say dey press her. |
Afcon 2019: Striker Aboubakar Vincent no dey Cameroon squad 12 June 2019 Wia dis foto come from, Elecam Cameroon coach Clarence Seedorf name de 23-man team weh e go defend de title weh deh win for Gabon for 2017 for 2019 Africa Cup of Nations , Afcon, for Egypt without striker Aboubakar Vincent. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'People misinterpret di Dove advert' - Lola Ogunyemi Omowunmi also talk about how e dey important for every woman to dey confident in dia own skin no mata how e be and whoever dem be. |
Another thing we de for inside dis tori 0:59 Video, BBC Governorship Debate Rivers State: Ground don set for di ogbonge event, Duration 0,59 Five candidates go show to ansa qweshion ontop dia policies and how dem wan take move Rivers State forward.31st January 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na ma... |
Old pipo plus those wey bin get medical conditions before (like diabetes and heart disease) dey for more risk to dey seriously sick with di virus, according to WHO. |
But if we fold our (cont)— jashabel tahf (@JTahf) May 1, 2017 End of Twitter post, 1 For parent or adult wey dey live with pickin If pickin wey don stop to dey piss for bed tay tay, suddenly start to dey piss on top bed again. |
ria Airforce Shortlist 2020: Interview dates, schedule and wetin candidates need for NAF selection exercise 18 September 2020 Wia dis foto come from, Nigeria Air Force Nigeria Air Force don release di list of successful candidates for dia 2020 recruitment exercise. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Italians no happy after referee carry give gunners penaltyagaint dem Arsenal no too tey before dem reply with dia own first goal but na through penalty after Welbeck fall down for ground but with very small touch from Milan defender Ricardo Rodriguez. |
Already, Nigeria and Cameroon get one big palava wey don make 2.5 million people to suffer because of Boko Haram riot for di Lake Chad region. |
‘We no settle anytin with police’ - Chima Ikwunado family Justice for Chima: Autopsy say Chima die of high sugar level - Police "Di State Counsel bin no dey wen di matter come up but im later come and di court order am to give us di autopsy report and if dem no give us di autopsy report, dem go take am say di autopsy r... |
She say e don affect her for work and even her social life. |
Im remove a whole $13 million of im moni wey dey im parents account put am under di control of di family accountant until im turn 18. |
Avoid kissing Wear face covering Do positions wey you no go face each other face-to-face Try masturbation Dr Bowale tok say e neva see for literature say coronavirus dey sexually transmitted but e still dey important to wash your hands regularly to avoid stories dat touch, Another thing we de for inside dis tori Corona... |
Some neighbours of di shooter wey attack pipo for horse procession for Kano say dem no know say di man get gun. |
Cult clash bin happun last year for dis community wey dem for kill many pesin for one catholic church. |
Dat time, im talk say na stress cause am, as im no dey rest well-well. |
Di shooting happen for manufacturing company which dey Aurora, 40 miles west of Chicago. |
In 2019, may we have a President who will not hate us this much. |
Another thing we de for inside dis tori Non declaration of asset: Chief Justice of Nigeria Onnoghen get case with CCT January 1412th January 2019 Donald Duke dey carri mata go court to become Nigeria president15th December 2018 Falz don come again wit new song wey yab PDP, APC, MURIC, runs girls, yahoo boys, politician... |
"Now from Labone to Tema station be GHC2.00 but now e be GHC2.20 pesewas. |
Why Apple dey say sorry Apple still never answer on top di bug report. |
Di 24 year old sign five year contract for Emirates Stadium, afta im do im medical on Tuesday. |
I will be so glad seeing Ahmed Musa winning the FIFA #WorldCup 2018 Goal of the Tournament All you need to do is Click this link https://t.co/cUSLr4GX7M to vote for @ahmedmusa718's video@FIFAcom @FIFAWorldCup #GOTT pic.twitter.com/FEGXvkNiVF— Gbemi Dennis (@GbemiDennis) July 17, 2018 End of Twitter post, 1 Oda goals we... |
Nigeria Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) don win case for high court to send former Permanent Secretary for Ministry of Labour and Productivity, Clement Onubuogu Illoh, to five years in prison for a N14.1 million mago-mago. |
Another thing we de for inside dis tori 2:04 Video, Cameroon: 'Bamboo work di put chop for my table', Duration 2,0430th April 2018 French experts di talk with culture minister for change look for national Museum15th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informa... |
Burning of coal, gas and oil for power plants and cars, cutting down and burning forests na part of wetin man dey do to cause global warming. |
Anoda reform na accreditation of HMOs, wey be tests to check weda dem qualify to get license from NHIS to practise. |
E dey possible say too much fat get link to cancer but no be di way person dey chop sugar na im go make or increase risk for person to get cancer. |
Skip Twitter post, 2 Ive really lost respect for Baffour Gyan. |
Nigeria, Ghana, Cameroon don find out who dem go jam for AFCON 2019 "For four moons, federation no di pay allowance from top sponsor regularly, plus say for 2017 deh gree allowance match weh de win as goment bin reduce by 25 percent but deh no still get'am". |
Some African countries already take stock of de said cure, but World Health Organisation (WHO) no endorse de medicine yet. |
Ghanaian President Akufo-Addo say he government go work hard say say dem fit enforce de law wey dey ban foreigners from retail trade inside de country. |
Isaac Dogboe in an interview plus ESPN, talk say "It's been tough dis last 14 months…I thank God for my comeback, we still dey come back, we dey warm up." |
Nigeia Elections 2019: INEC go reject polling agents wey no submit passport, signature |
Even cancer cells dey use sugar for energy. |
Liberian Dollar: Commercial banks run out of bank notes 5 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Liberia enta street to protest inflation Liberian pipo dey stranded for long queues for ATM machine as bank notes finish for banks Customers dey try collect money for inside bank but dem ... |
•Na so dem start Football Association from di meeting. |
Meet di housemates of Big Brother Naija lockdown Season 5 Meet di first Head of House BBNaija 2020 housemates FG don extend di application date for 60-Day App Challenge wey go make young Nigerians win #10million - See how you fit apply Wia dis foto come from, BBNaija housemates Inside di video, Ka3na dey tell Wathoni s... |
Plenty pipo don react to di pishure, one of dem na di Executive Director, National Council of Canadian Muslims Mustapha Farooq, e tok say to see di minister with black face dey very sad and e do sometin wey no dey acceptable, im carry pipo go back to how racism take start. |
Confusion don enter everybodi for Gidan Dugus on top di strange disease wey nobody understand. |
Na for night weh kontri pipo di 'yong', saka, chop as deh di wait Christmas weh President Biya 'nyati' sign about nine bills to law. |
Kamto and e militants still promise for march. |
Di campaign go move to Borno state for north west Nigeria next, where health workers go target people wey don run comot from Boko Haram violence and dey now live for IDP camps. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.