text stringlengths 21 14k |
|---|
Although, small time afta, Jammeh do u-turn decide say im go stay for power. |
Di website, wey di name na osgf.gov.ng go allow Nigeria pipo cari wetin dey pain d em give goment. |
Mugabe party say for now, Comrade E Mnagngawa (wey Mugabe bin sack) go be di president of ZANU PF. |
Di team wey win di 1998 World Cup -wey be di only one di kontry don win so far - dem celebrate dem say dem be true tori of di French society and nickname dem "The Rainbow Team". |
Di private newspaper wey Mr Nyangani dey work for bin report say Mr Mupfumi give di clothes out during di weekend to Zanu-PF supporters for di same Mutare area. |
Skip Twitter post, 1 The Zimbabwe Nurses Association has responded to the firing of its members by government. |
!— TIMATIPO (@Ejanladfirst) May 28, 2018 End of Twitter post, 5 All in all sha, Nigerians (and some Ghanaians sef), dey wish di Super Eagles beta for di World Cup. |
For 1993, Michael Jackson say im dey innocent afta one 13 years old boy accuse am. |
Nobodi believe say as im win im go bring nepotism enta di military and di Security Agencies, that im goment go get policies wey go fit divide di kontri na so Kukah tok. |
"We allow dem to enta dia vehicle and as dem dey try to leave, we surround and arrest dem wit dia guns and oda ammunition." |
Another thing we de for inside dis tori Julian Assange: Di arrest na dark moment for press freedom - Snowden11th April 2019 Nigeria: Maina say e sabi where $8.5billion dey, still dey hide28th November 2017 Paradise Papers: Nigeria senate president say im hand dey clean8th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Police say dem break di law of di land ontop sexual relations dats why dem gbab dem. |
oronavirus-Virus: Nine African kontris wey get travel ban ontop COVID-19 spread 18 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images As di coronavirus dey continue to spread, many Kontris for all ova di world don advise dia pipo make dem no travel and some don even put dia pipo on hold untill di COVID-19 disease pass. |
She bin contest for di US 2012 presidential elections as candidate of di Green Peace and Freedom party. |
God bless u pic.twitter.com/cdD6DJLrAE— Adefehinti scott (@he_books) November 28, 2018 End of Twitter post, 1 "Depression bin catch me before I get my school fees," im tok, "dem bin advise me to move my admission go di next year." |
But no be just visual artist dey run things with di hashtag, even writers and photographers join. |
Presidential Election Tribunal reject PDP request to inspect INEC server |
pic.twitter.com/vpoIF1O5Zi— Sumner Shagari Sambo (@Sumner_Sambo) July 24, 2018 End of Twitter post, 1 Senator Saraki, bin don enta twitter say di invite wey Nigeria Police invite am to come dia office on Tuesday, na to stop plan by some members of di Senate and House of Representatives to go anoda party. |
For Africa Unity Square - plenti activities dey happun as usual - Nyapfumbi dey also wait for ansa. |
Anoda incident bin don happen for Presidential Bustop along Port Harcourt-Aba expressway wey one bureau de change pesin die. |
Wia dis foto come from, EPA Wetin Trump don tok about face masks? |
Anglophone crisis: Why Cameroon refugees for Nigeria deny goment assistance |
pic.twitter.com/z451EbdfXM— INEC Nigeria (@inecnigeria) March 24, 2019 End of Twitter post, 3 Kano Chairmo of PDP, di main opposition party for Kano Rabiu Bichi, don already ask INEC to cancel di rerun elections dia sake of political thuggery wey dem say affect free and fair voting everywhere. |
Another thing we de for inside dis tori Prince Charles visits Africa: Why di Prince and Duchess of Cornwall dey visit Gambia, Ghana and Nigeria31st October 2018 Meghan and Harry: Duchess of Sussex don carry belle15th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Third Mainland Bridge Lagos dey close by midnight today - Find di latest alternate routes here NDDC abandon 23.5km road project connecting Bayelsa and Rivers State? |
Why Cameroon get funny junction names Creole, canyon and pichi na di names of oda kinds of pidgin wey dey accross di world according to Professor Kofi Yakpo from University of Hong Kong. |
Govnor Sanwo-Olu disclose dis during di briefing on COVID-19 for Lagos House in Marina. |
Jane say she wan use her talent to change di Nollywood make-up industry. |
Many problems don already affect di 5-day competition wey dem dey do for di Stephen Keshi Stadium, so tay Tanzania no even gree bear all di palava as dem end dia participation to return back home. |
Im tell tori pipo say plenti of wetin tori dey tok about di girl no dey true. |
Autism: Di man 'wey fit see yesterday and see tomorrow' Dem no support media player for your device Autism: Di man 'wey fit see yesterday and see tomorrow' 29 November 2018 Chukwuemeka Ahubelem fit tell you di day wey any date be, without looking at calendar. |
Early for June, Board of Governors office for African Development Bank don march break from any fresh investigation of di bank Presido, Dr Akinwunmi Adesina- wey be Nigerian. |
Di kontri launch dia commitment to fight against climate change, including through di employment of carbon credits. |
"Before dem circumcise me, pipo dey look me as any oda pikin, but now I be somebody wey dem dey respect." |
Lagos state goment don also come out to condemn di attacks for shoprite for Jakande and Sangotedo area of Ajah. |
Di outbreak wey start for December, 2019 don kill more dan 2,200 pipo and more dan 75,000 pipo don dey infected for China. |
ozi Okonjo-Iweala on Twitter: Di social media site don appoint former Nigeria finance minister as Director 20 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ngozi Okonjo-Iweala na di first female Finance minister of Nigeria. |
toughest groups are __ __ & __ pic.twitter.com/c7Xdro1vhn— #UCLdraw (@ChampionsLeague) August 29, 2019 End of Twitter post, 1 Meanwhile, Liverpool defender Virgil van Dijk steal show as im beat Christiano Ronaldo and Lionel Messi to pick di award for di Uefa Men's Player of di season. |
Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links. |
Im say: "Di matter get as e be, you know say every country get di people wey dey oda country dem dey look for to gbab... di thing be say Nigeria enter padi-padi arrangement with dia neighbours wey be Chad, Niger, Benin and Cameroon to do International Joint Tax Force wey be join bodi parole on top security matter." |
Another thing we de for inside dis tori Cyril Ramaphosa don replace Zuma as South Africa President15th February 2018 'Zuma dey kill Mandela dream' - Foundation6th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
For oda Bayelsa pipo, work for di youths in di state, improved and regular payment of salaries for civil servants and pensioners, provision of portable water and stable electricity to ginger SMEs, not to forget security na di issues wey dey di minds of indigenes. |
Morgan Tsvangirai sickness dey critical Dem don even beat and send am go prison plenty times. |
Di wahala dey usually start because of local quarrel, wit accuse say foreigners say dem dey take work comot di hands of South Africans. |
Di Economic Community of West Africa States (ECOWAS) wan hold di Presidential Task Force meeting for Accra, wey be Ghana dia capital. |
Day turn to weeks and weeks to months, her condition dey worse dey go. |
Fire for Cameroon oil company SONARA Andrew Mutanga Munjimba, goment delegate for Limbe city council confam for BBC say de situation bad and say deh don send for fire fighters for Douala. |
Another thing we de for inside dis tori President Buhari: 'We don win Boko Haram'1st January 2018 Boko Haram ambush: True-true Boko Haram kill soldiers for Metele - Army24th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
E don get over 1,000 movie soundtracks. |
The best thing you fit do na to keep am simple: Make e be only you and your family, dis no be di right time to allow pipo come visit. |
Hmmm, let's see what Kiddwaya brings into Biggie's House. |
She use one privacy law firm to help am make di information easy for people to understand. |
Former Chairman of di National Human Rights Commission, Prof Chidi Odinkalu bin also chook mouth for di mata, say im no sure say dat kain thing happun: Skip Twitter post, 1 It's not v responsible at this time for a Governor to make public claims about #MassKilling of ppl of 1 ethnic group in any place in #Nigeria with only his private publicist looking over his shoulder & without any security agency - not @policeNG & not SSS - to confirm.#Kajuru66— Chidi Odinkalu (@ChidiOdinkalu) February 16, 2019 End of Twitter post, 1 Also, tori pipo Punch follow di Christian Association of Nigeria tok and di state chairman Rev. |
pic.twitter.com/kezItyJvl3— President of the Senate (@SPNigeria) July 21, 2020 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 The passing-on of Malam Sama'ila Isa Funtua is indeed a great loss not only to his family, associates and Katsina State but to the whole Nation. |
WhatsApp: Phones wey no go fit use di chat app for 2020 31 December 2019 Wia dis foto come from, Getty Images WhatsApp no go dey work on plenti phones wey don old pass five years. |
Mallam Yahaya say dem dey inform di relatives of any ladie wey dem arrest and e no dey pass di next morning wey dem go release am. |
Im also say im disappoint say local groups wey dey carry guns don start again after dem bin sign peace agreement. |
Ghana Police charge landlord for murder afta he allegedly shoot tenant sake of rent issues |
Warning say dis video get pictures wey fit turn your belle. |
Some of di write up say "FCT PDP say no to miscarriage of Justice." |
Catalonia don declare independence from Spain |
Im also tell di state residents say make dem buy rat poison keep for house as na rats dey cause Lassa fever. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 Govnorship list: Di new, di returning, di suspended and di inconclusive12th March 2019 INEC result: Confam list of 2019 Nigeria elected Senators12th March 2019 Video, Nigeria 2019 Elections: BBC exclusive wit INEC officer wey dem force to declare fake result26th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?26 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Wia dis foto come from, Donald Trump/Twitter Wetin we call dis foto, Dis Tweet don get more than 260,000 'likes' As usual, social media don scatter with dis latest Trump another level talk-talk. |
Wia dis foto come from, Stutern Wetin we call dis foto, Dis graph wey Stutern arrange dey show as salary be; 3 out 5 Nigerians dey get less dan 50k TABLE 1: Salary Distribution for fresh graduates (Stutern; 2018) Ontop dat one, dem see say unemployment for young pipo (15-35 years) dey at 53%. |
Porn: Why Instagram dey delete di accounts of hundreds of porn stars? |
5 ways wey no pure to take sack pesin Nigeria: How to take stop sms wey you no want "I receive one text around 18H50 tonight to inform me say I no need to come to Studio for Thursday Night Live with Marawa Show on @SuperSportTV ... |
Dis na according to statement from di Presidency wey Director of Communications, Eugene Arhin sign on top. |
Another thing we de for inside dis tori Eid al-Adha: Why some pipo dey worry about treatment of animals21st August 2018 Eid el Fitr celebration: Na dis sallah Muslim dem dey kill ram?15th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Den de boy weh e bi di sell shoes also burn as e too bi dey for wusai de put de bomb. |
De bring dem for Yaoundé weh no man do dey for helep dem, and we check say balance no deh for de process, e lament. |
ria: Court say make Diezani Alison-Madueke forget 56 houses 11 October 2017 Wia dis foto come from, DIETER NAGL/Getty Images Wetin we call dis foto, Diezani dey face corruption charges for different countries aside from Nigeria Diezani Alison-Madueke wey be former Minister of Petroleum Resources for Nigeria go forever forget 56 houses wey dem trace to am. |
Dem don carri di case go front until May 8 as dem dey wait for DPP advice. |
'We go start non-stop express train service between Abuja and Kaduna' Skip Twitter post, 11 End of Twitter post, 11 Mr Buhari talk say dem go commission di new train wey go dey run between di two cities for December 2017. |
Wia dis foto come from, Facebook Wia dis foto come from, Facebook Oda kontri pipo say dia president forget launch donations for build de cathedral and some say deh nova see any French pesin cough with all de fire weh e di happen for Cameroon. |
Na Seagold Investment Limited bin cari di planes come for 2005 and dem sign deal wit Topbrass wey dey operate offshore waka for Chevron for Nigeria. |
Heavy rain don cause flooding for di North Kivu province. |
Another thing we de for inside dis tori UNICEF: Nigeria need $149mn to save lives30th January 2018 Nigerian Army say Amnesty International wan scata di kontri17th December 2018 UNICEF: Nigeria Military don suspend agency for north-east, say dem dey train Boko Haram spies14th December 2018 New Year message 2019: Buhari use im January 1 statement do campaign?1st January 2019 UNICEF: Why Nigeria army cancel suspension dem bin sama di UN agency ontop accuse say dem dey train spies15th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Justice Ademola dey among di eight senior court judges wey di Department of State Service (DSS) and Economic and Financial Crimes Commission raid dia house for October 2017. |
Magrove dey important because na here water biodiversity di produce. |
Kano state ministry of health say dem dey investigate all di reports of deaths wey dem dey get and go disclose wetin dia findings show. |
De next move be say Parliament go forward de Bill to President of Ghana who go assent en signature on am, then e go become law. |
Salah run from im own half to score wit 10 minutes to go as Liverpool come from behind to win 3-1 for Saint Mary stadium. |
ria don release journalist seven days after dem arrest am 7 March 2018 Wia dis foto come from, AFP Authorities for Nigeria don free one journalist seven days after dem arrest am because of di tori wey im write. |
6 April 2018 Wia dis foto come from, Wikipedia Wen some Nigerians wake up on Thursday hear say APC party lose election for Sierra Leone, many of dem begin wonda, say which APC be dat? |
Skip Twitter post, 1 Check out @22mosalah Stats for club & country. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Coronavirus: Ghana 'fake doctors' dey sell 'cure'29th June 2020 Coronavirus: Akufo-Addo release $100 million dollars for Ghana Covid-19 disease response plan12th March 2020 Butt lift surgery: 'Why I wan comot my fake bumbum'24th October 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori South Africa xenophobia: 10 years of attacks on foreigners1st April 2019 Xenophobia: Nigeria tell South Africa say 'enough is enough'2nd September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E don act di role of professional baseball player Jackie Robinson, Supreme Court Justice Thurgood Marshall and soul singer James Brown. |
Rohr also invite two new players to di squad. |
Dis Nigerian state say from now on make small bizness owners no pay tax again - check out weda e reach your side See water transport routes, terminals you fit use to avoid Lagos traffic Many Lagosians don yab di fee say e no make sense. |
Another thing we de for inside dis tori Justice for Tina: 'She suppose write WAEC dis year but now dem don kill am'29th May 2020 Justice for Chima: 'We don get ova 5,500 petition to demand justice for Chima and Ikoku four'10th February 2020. |
We all have to admit that our parents have failed woefully in the raising of the male child. |
Another thing we de for inside dis tori Why Diamond Platnumz wife dump am on valentine day15th February 2018 Diamond Platinumz don talk sorry say e kiss for video19th April 2018 Uganda: Police don ban Bobi Wine concert18th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Afta den, President Muhammadu Buhari climb stage as some pipo dey hail am Sai Baba, Sai Baba, im tell dem say dem fit vote anybody from any party say na dia choice. |
Toyin Awoseyi wey be di Permanent Secretary for Lagos state Ministry of Home Affairs tell say di state government give N25 million to legionnaires for di state, and over 600 bags of rice. |
E be one of di very few powerful pesin wey also get level among all di pipo wey dey work with President Muhammadu Buhari. |
When time for her to born reach, di herbalist come tell her to go Port Harcourt. |
Yamu say wetin police sabi for now be say some bad boys bin highjack di protest but dem no know wetin cause dia death. |
Meanwhile, Senior Special Assistant to di President on Media and Publicity, Garba Shehu, say tok-tok dey go on for di release of all those wey Boko Haram kidnap. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.