text stringlengths 21 14k |
|---|
Di move come afta e come out say one market for Wuhan wey dey sell wild animals and wildlife meat fit be di starting point for di outbreak of di new coronavirus, dis wna na im provide di way by which di virus travel from animals to humans. |
Things wey fit cause low sperm count Tiger nut drink fit wake up your sex drive - Nutritionist ''Fibroid na di most common tumour wey dey grow inside women belle well-well for Nigeria'' according to wetin Dr Ugwu Brown, wey be senior Registrar for Department of Obstetrics and Gynaecology, University of Calabar Teaching... |
Di study also help us understand di relationship between fake news and ogbonge politics for digital networks. |
Anglophone crisis: Cameroon separatists 'bomb' military moto for Kembong |
Dis new decision dey come as di governor - Seriake Dickson - don sign one bill wey dem call Compulsory Primary and Secondary Education, put inside dia law. |
President Buhari bin promise to commit 15% of di national budget for education. |
Dapchi girls: 'True-true we no dey area when e happen for Dapchi' 26 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, People no quick know say di girls dem dey miss. |
Only about 40% of of pipo wey dey live for cities fit afford to buy di cheapest new house ($16,351). |
Adewura Bello: Na inside dis open manhole na im she meet her untimely death |
E encourage all di states wey dey get di same kain security palava to copy Zamfara. |
Another thing we de for inside dis tori Brazil confam friendly wit Nigeria and Senegal for October17th September 2019 Samson Siasia beg for release of im mama wey dem kidnap 10 weeks ago24th September 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours ... |
Skip Twitter post, 1 OPERATION PUFF ADDER: EIGHTEEN (18) MORE NOTORIOUS KIDNAPPERS ARRESTED, TWENTY-TWO (22) AK 47 RIFFLES, FIVE (5) LOCALLY-MADE PISTOLS, A CACHE OF LIVE AMMUNITION RECOVERED • IGP restates commitment on ending violent crime across the country pic.twitter.com/0tjWMw2Ctf— Nigeria Police Force (@PoliceNG... |
E hit di gas as dey try to reverse, na im everything come explode." |
Tori be say di gunmen reach like 10 and na army and police uniform dem wear take do di attack. |
You do all— Francis Kojo Antwi (@fkantwi_writer) July 31, 2020 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Top class am a Sark fan but Shatta wale has won my heart God bless u champion. |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di iconic spire quickly burn for fire For 1909, Pope Pius X beatify Joan of Arc, wey help France fight di English wey dem burn for stake centuries, for di cathedral. |
Akin go create different fake profile, pose as oyinbo man with pictures wey im see online. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria 2019 Elections: BBC exclusive wit INEC officer wey dem force to declare fake result BBC don get dis hot gist unto one INEC returning officer wey dem force to declare fake result for Imo State, Nigeria.26th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate ef... |
Skip Twitter post, 3 We joke a lot. |
He hold certificate of Higher Military Study from France and anoda certificate from War School (CID) for 1994. |
Former Kano Governor Rabiu Kwankwaso founder of Kwankwasiya get loyal supporters wey ready to do anything for am while Governor Abdullahi Ganduje wey don do four years in power don use di opportunity comot from Kwankwaso (im former boss) shadow form im own loyal followers wey dem dey call Gandujiyya. |
But picture dem for social media bin dey show fans as dem dey fight police to enta di cemetery site. |
Manuel Pellegrini: West Ham sack manager afta Leicester waya dem for house 29 December 2019 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Fans deserve better performances - Pellegrini West Ham don sack manager Manuel Pellegrini afta dem chop 2-1 home defeat at di hand of Leicester City - dia numb... |
President Donald Trump administration don dey clash plenti times wit Beijing ontop trade and di coronavirus pandemic, plus di new security law wey China impose for Hong Kong. |
AFCON 2019: CAF take host rights for Cameroon, goment say na injustice, some pipo say na correct Dem no support media player for your device AFCON 2019: CAF take host rights for Cameroon, goment say na injustice, some pipo say na correct 1 December 2018 Goment don say Confederation of African Football, CAF e decision f... |
"I no agree at all with wetin dem dey talk say di situation for Haiti don improve." |
Another thing we de for inside dis tori Aisha Buhari wan shake APC table?7th October 2018 Aisha Buhari don change her title to First Lady14th June 2019 Aisha Buhari call out President Muhammadu Buhari Social Investment Programme say e get ‘K-leg’26th May 2019 Aisha Buhari: Lifeless, vote wisely and oda tins wey Nigeria... |
Another thing we de for inside dis tori Dapchi: Yobe Governor car chop stone from angry area people23rd February 2018 Dapchi Girls: US don condemn di kidnap of di Yobe schoolgirls23rd February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di you... |
Wetin we call dis foto, Dis na di urine kit wey u fit use for house to test your pikin to know if e dey take cough syrup wey get codeine How u fit test your pikin for codeine Doctor Dayyabah explain give say e get urine test kit wey parent fit use for house to know weda dia pikin dey use any kain drug including codeine... |
Another thing we de for inside dis tori Australian officials bost over 50 fake Ghanaian journalists who dey face deportation Deputy Sports Minister Pious Enam Hadidze say government go investigate di issue of how di deportees enter Australia.4th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli bo... |
''Im sabi you, im no sabi you im go behave like your papa.'' |
During her ruling, Justice Ogunbanjo grant di request of di kontri corruption police. |
Another thing we de for inside dis tori Minimum wage no mean say you go get 30k ontop your salary - Bismark Rewane18th April 2019 Minimum Wage: We neva increase corpers allowee - NYSC31st March 2019 Minimum Wage: Nigeria don finally approve N30,000 as workers pay19th March 2019 Minimum wage: New Nigeria 30k na wit imme... |
Di Speaker of Tanzanian Parliament, Job Ndugai bin give health risks as di reason for di ban wey go affect female MP and oda women wey wan visit di parliament from Monday 10 September. |
Mr Mugabe don dey in charge for Zimbabwe since dem get independence from Britain for 1980. |
11 year old Chanin Wiboonrungrueng wey be di youngest boy among dem say "I feel weak and hungry, I drink plenty water to full my belle." |
Im say "Either Nigeria no dey respect law again or president Buhari no sabi wetin goment agencies dey do in im name." |
Di authorities neva disclose which kain treatment or drugs dem give am and dem no also tok wia im dey return to. |
E say most of di assets wey dem take ova dey guided by court orders and no be just ordinary take ova. |
Im lawyers argue say dem no dey sell dat particular condoms for Uganda wey be Kenya neighbour because di company fail to certify regulators for dia. |
Di ICC na court for di Hague, Netherlands, wey dia job na to torchlight mata like crime against humanity, genocide and war crimes wey kontris don commit. |
Another thing we de for inside dis tori Na grass we dey chop -Cameroon refugees for Nigeria tell UNHCR28th March 2018 UNHCR say make Cameroon allow human rights monitors8th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators ... |
"My salary from di restaurant na $700 and I fit make $50 for any house wey I clean", di woman talk. |
"Obaseki na dictator, no vote am"- Tinubu Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 Why Edo state never ever get female govnor? |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Di Caf awards go take place on Tuesday 7 January 2020 for Hurghada, Egypt. |
Director Jordan Peele tweet say dis news na 'crushing blow.' |
Di World Wrestling Entertainment put out tweet to say "#ThankyouTaker #TheLastRide" but dem no formally announce e retirement. |
But di latest statement from di Yobe government add say di girls wey dem rescue don dey with di Nigerian Army, and authorities go give more tori about how many girls dem rescue, and how dia bodi be. |
Buhari problem wit Africa Free Trade plan Africa free trade zone: Why Nigeria comot Di African Continental Free Trade Area (AfCFTA) na product of 17 years of plenti tok-tok and di plan na to promote di exchange of goods within Africa. |
François and Penelope Fillon lawyers insist say di battle never dey lost, and say di appeal go be new and fairer trial. |
Most of di time na for di chorus of song dem dey show am pass. |
Uganda: Bill to extend Museveni rule don suffer delay |
Another thing we de for inside dis tori Donald Trump say US economy go 'fall yakata' if dem impeach am23rd August 2018 0:28 Video, Donald Trump: Wetin you wan tell di president for im shithole talk?, Duration 0,2812th January 2018 Tins wey President Buhari and Donald Trump wan talk about30th April 2018 Stormy Daniels: ... |
"If infected person wear di masks and throway am and den di waste collector touch am, chance dey high say e go fit get di virus." |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Police follow carry placard during one protest for Abuja say officers dey rape women wey dem arrest for night club Polite mean say to show behaviour wey dey respectful. |
How to self-isolate to prevent di spread of Covid-19 Africans wey don catch, die or recover from Covid-19 outbreak Another thing we de for inside dis tori Rivers lockdown: Why Wike style dey totori pipo8th May 2020 Rivers lockdown: Why Port Harcourt /Obio-Akpor dey total lockdown7th May 2020 Rivers lockdown: Governor W... |
Obama, fuel subsidy, chibok girls plus oda tins inside Goodluck Jonathan book Dear Margaret Thatcher: Four times wey Obasanjo write letter Inside tweet ontop social media na im di former presido hala di mata. |
James Bond: Na Daniel Craig go Act am Again! |
Another thing we de for inside dis tori UN Cameroon say e be important for protect civilians14th February 2018 Cameroon President di celebrate e birthday today13th February 2018 Anglophone Crisis: Rights NGO say deh don arrest 1,000 pipo7th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil... |
France vs Croatia: Umtiti, pipo for Melen Yaoundé deh behind you Dem no support media player for your device France vs Croatia: Umtiti, pipo for Melen Yaoundé deh behind you 15 July 2018 Samuel Umtiti e anti Jeanne Hortense Guoet say e heart go sweet e if France win dis final against Croatia and na so e do support de t... |
Nmasichi Onu wey be SS1 student for Model Girls Secondary School Rumueme say she dey use pad but to make di pad last so e no go quick finish, for night she dey use one handkerchief. |
What we want is to see him among the Merry Men, play Sunday Dagboru, get featured in John Wick 4 and act as a grandson to Olu Jacobs in a movie. |
Di family tok say dem reject di request of di officials to remove di uniform afta di burial of di 31-year-old, but las las di officials still come comot am, without family permission or court order. |
Wia dis foto come from, OTHER Wetin dey at stake for nature? |
Beyoncé, Jay-Z 'Everything Is Love' new album don land |
As civilisation dey grow dey go, racism be like say e don reduce wella, but somehow, e still dey show face for di kain treatment black pipo wey dey yonder dey receive. |
Na de only place for stay for migrants weh deh enta Tunisia through mago-mago way as authorities di catch dem near Libya or near wata for de kontri coast. |
Wia dis foto come from, @RandaAndrew Wetin we call dis foto, Dis field na one of di remaining ones for Nigeria wey get natural grass on top. |
One Reuters reporter close to wia e happun say heavy fog bin dey di area wia di plane crash but e never clear wetin cause di crash. |
Wetin we call dis foto, Mwirigi mama follow am celebrate im election victory; she carry milk give am, as part of their culture Things fit change now as im don be MP but Mr Mwirigi say im no send all di luxury wey come with im position. |
Tori be say dem dey cut small from di clitoris so dat di girl pikin no go dey 'waka waka' anyhow. |
How Bezos worth take go up? |
resident Muhammadu Buhari office frown as Saudi Arabia hang Nigerian woman 2 April 2019 Wia dis foto come from, YASSER AL-ZAYYAT Wetin we call dis foto, Death penalty still dey for Saudi Arabia, Kuwait and oda Middle East kontris President Muhammadu Buhari office say di Nigerian woman wey Saudi Arabia goment hang sake ... |
Two senators inside video For January 2018, wife of Nigeria president, Aisha Buhari cause kasala on top social media again. |
Army for dia own side for tori say Wazizi be bi na strong man for pipo weh deh wan separate de kontri, and e bi di coordinate plenti groups dem. |
For 6 February, di Ondo State High Court for Akure begin hear di case and dem adjourn am to March 16 ,17 and 19, 2020 for further hearing. |
Di justice also use opportunity to refer dem back to di bible as im say place dey for di law of man and di law of God. |
Two rival clubs Dortmund and Schalke go jam inside one of di six Saturday matches wey dem go play for stadium wey no get fans inside. |
For February, dem turn bond notes and electric cash to RTGS dollars, den allow am float to try crush di black market. |
Obasanjo don change mouth about Atiku two months afta im swear wit God name not to support am 11 October 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@atiku Wetin we call dis foto, Alhaji Atiku bin dey di house of di former Nigerian president for Abeokuta, Ogun State south west of di kontri on Thursday 12 October Presido Muham... |
Di Ghana President talk dis one for di Global Partnership for Education Financing Conference inside Senegal. |
Naomi Osaka defeat Victoria Azarenka" to win 2020 US Open Tennis grand slam |
Baloch say dem dey fear say e fit pass 40,000 refugee wey go run enter Nigeria if di fight continue. |
Learnt the lessons of the last fight, worked on it and grew massively. |
'Our day-our day' for Ghanaians as Anas dey premier Number 12 video Black Stars invite Barcelona destroyer for friendly games Emmanuel Boateng end Barca unbeaten run for La Liga plus record hat-trick Investigative journalist Anas Aremeyaw Anas release film wey show how wuruwuru and magomago take dey happun for inside f... |
Dis one happun as plenti apps dey wey fit make am look realistic. |
But di brother say since im know im sister, she neva fit drink one bottle of alcohol finish. |
KFC marriage proposal: Twitter kolo for couple wey agree to marry for South Africa restaurant 8 November 2019 Wia dis foto come from, Twitter Kontri pipo don begin donate tins to help one newly engaged couple do dia dream wedding afta video of wen di man dey propose to di woman for KFC restaurant go viral for social me... |
Virus: Cameroon parents thank goment, but say FCFA 50million for kontri pipo for China small - Coronavirous - Virus: Cameroon parents thank goment, but say FCFA 50million for kontri pipo for China small 21 February 2020 Wia dis foto come from, PAVEL DARYL KEM SENOUA Wetin we call dis foto, Cameroonian student wey bin g... |
Intissar Bashir Kurfi: Meet di lady wey dey turn pure water leather to inter-locking tile |
End of Facebook post, 1 However he advise fellow African countries say make dem learn from China en past problems plus "Western Railways imperialism" as dem dey enter development deals plus di East Asian nation. |
29 May, 2004 Federal Goment increase di price from N40 to N50 per litre. |
Coronavirus: Enyimba and Comets players wey dem kidnap for Nigeria don regain freedom |
"To avoid dat kain thing wey no carry everybody along, we get di National Assembly and Federal Character Commission, both of dem suppose raise alarm or call for correction of actions by executive wey violate di spirit of our constitution." |
Na so tins come worse for Nusrat. |
Im don spend up to total of 154 days during two separate trips in 2017 for secret sickness. |
BBC Africa Eye 'Sex for Grades' investigation collect Emmy Nomination See di full list of 2020 Emmy Awards nominations Sharp-sharp, pipo begin congratulate her for social media. |
Wia dis foto come from, NIPOST/FACEBOOK Skip Twitter post, 1 Under the extant laws of Nigeria to wit the NIPOST Act, the Stamp Duties Act and the Finance Act, the adhesive postage stamp is not only used for postage it is the only stamp with which denoting of ALL receipts documents and registrable instruments is to be d... |
Appeals Court don give Dariye, Nyame bonanza reduce dia jail time |
Deputy Commissioner of Police die for Shiite clash Shiites: "For us, death na just like transfer" - IMN member "Di management and staff of Channels Television dey greatly saddened with di unfortunate death of such a promising journalist." |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.