text stringlengths 21 14k |
|---|
Posted at 6:27 16 February 20196:27 16 February 2019 Post update "I bin wan be di first to vote" BBCCopyright: BBC Hajiya Sa’adatu bin neva hear say dem don postpone election and she come out to vote. |
Romania For Romania, couples wey no get pikin dey pay 20% by-force income tax. |
Di committee members wey dey across di 36 states of Nigeria, job na to along with pipo for dia area use telescope and oda modern instruments to use check di appearance of new moon wey dey signify beginning of new month for Islam. |
Break up no be sweet experience at all for people wen don pass through am before as e fit lead to depression and affect di behaviour and looks of di person wey e happen to. |
Before Fire and Fury: Inside the Trump White House come out for midnight, people don already dey long queue dey wait for dem to start to dey sell dis book. |
Monday na di first working day for presidential and national assembly candidates to begin campaigns all over Nigeria. |
"We no tok wetin go happun for future. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Di video show one aid worker, wey give her name as Grace, dey ask for help from CAN and Action Against Hunger -one non-governmental organisation Concerning di last time wey dem hear from Leah Sharibu, di papa tell BBC Pidgin say di last time na about a year ago wen de... |
Omoni say, "Di police go investigate wetin happen wey come result to di killing of di army officer and all di pipo wey do wetin dem no suppose do go face di result of dia action while army go bury dia pesin'. |
Im say court give di five months inside prison to di people wey dump dirty for road and those wey dem catch dey sell for streets, but dem still get choice to pay N20, 000 as fine. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Kaduna killing no be religious crises27th February 2018 Benue Killings: People dey protest for Nigeria national assembly18th January 2018 Dino Melaye vs Federal Government court case na March 112th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughell... |
• In just two weeks, Their Royal Highnesses will embark on this official tour focusing on community, grassroots leadership, women’s and girls’ rights, mental health, HIV/AIDS and the environment. |
Why we 'close' Seme border - Buhari We go close border until neighbour kontries hear word - FG For Abuja, di Nigerian capital, Ghana Minister of Foreign Affairs and Integration Shirley Ayorkor Botchwey and her colleague, Minister of Trade and Industry Alan Kyerematen been meet with di Nigeria Foreign Affairs Minister G... |
Another thing we de for inside dis tori Five kontris wia man and woman no fit hug, kiss or do touch-touch for public14th January 2019 Xenophobic attacks for S/Africa go make Nelson Mandela turn for im grave - Abike Dabiri-Erewa1st April 2019 South Africa xenophobia: 10 years of attacks on foreigners1st April 2019 Top T... |
You fit guess wetin happun next? |
See some oda foto dem from inside and outside di CCT courtroom for Abuja as di trial start. |
I don tok to most of di players and dem full ground." |
YouTube pickin wey dey 'make $11 million a year just to open toy 13 December 2017 Wetin we call dis foto, Ryan na one of di 'youtubers' wey make money pass for 2017 (Image: Ryan Toys Review) Di kain play wey Ryan dey play dey enough to make plenty pickin jealous. |
She go University of Lagos where she study Law before proceeding to the Nigerian Law School, Lagos. |
"First i go need get my money back. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Fela bin get many women for im life Now, e be like say politicians, di kain pipo wey dey always fight and harass Fela di time wey im dey alive, na dem dey troway twale give am. |
Manchester Derby: Mourinho suppose get confidence small against City |
Japan's Prime Minister Shinzo Abe say di International Olympic Committee don agree to di delay. |
The Associated Labor Union (ALU), wey dey represent around 400,000 workers for di country, say di new regulation include sales ladies for supermarkets, waitresses, receptionists for hotels, and flight attendants. |
Shagari bring plenti changes for di kontri, e make Housing, Industries, Transportation and Agriculture as di ogbonge tin wey im goment go focus on. |
PDP ask Buhari to resign, submit petition to US, UK and EU See di Presidents wey Nigerians don ask to resign But opposition candidates Lazarus Chakwera, wey come second, and Saulos Chilima, wey finish third, go court to argue say di election no fair. |
But on Tuesday 14 July, di sad news land say dem don kill Fahim Saleh for im apartment wia dem don use electric saw to cut im bodi. |
Authorities say di ship, wey im name na Lada, dey come from Madagascar and e suppose land for Lagos, Nigeria commercial capital wey get one of di highest population. |
Skip Twitter post, 1 North-West and South-West Women's Task Force @Snwot4 submit their proposals to the President of @CmrDialogue PM DION NGUTE. |
Coronavirus-Virus: Nine African kontris wey get travel ban ontop COVID-19 spread |
Resident doctors strike: Why Nigerian Doctors call off nationwide strike 21 June 2020 Nigerian doctors for state-run hospital don call off dia week long strike to give goment time to fulfil dia outstanding demand. |
Herdsmen killing: Goment wan stop pipo to dey carry cow waka upandan |
#afc— London Sources (@LondonSources) October 30, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 OK now we all know, @Arsenal sack Unai Emery and sign Jose Mourinho please.— MLFJ (@MarcioPharria) October 31, 2019 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Why Sheffield United defeat dey pepper Ars... |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Lawyers react of Onnoghen ruling SERAP say dem want to see details of asset declarations from former presidents and state governors between 1999 --2019, including details of declarations wey dem make immediately afta dem take offices plus afta dat, an... |
Di election bodi INEC don give reasons for di delay, including bad belle and things like bad weather and problems to deliver di ballot papers. |
Another thing we de for inside dis tori Presidential Debate 2019: How Nigerians vex say Buhari, Atiku no show face20th January 2019 Nigeria 2019 Elections: How many Political parties you sabi?19th January 2019 Nigeria 2019 Elections: Atiku Abubakar walkout as President Buhari no show face for 2019 Presidential Debate19... |
After im graduate from Bentley University for Waltham, Mass., he invent PrankDial, app wey im create for making prank telephone calls. |
13.4million leaked papers wey be one of di largest leaks ever, show how one law office Appleby dey help millions of rich people for dis world to dodge tax - wey mean say dem dey run go place where dem fit pay less tax. |
Chelsea, Liverpool, Barcelona odas don know dia fate Dem level up afta 89 minutes to deny Frank Lampard im first home win afta Robinson cross towards substitute Lys Mousset divert enta im own net by Zouma. |
Now already I don spend like N7000 for transport, how much I wan sell out for di Market? |
"Na something wey I wan try and I dey very serious. |
Juan say even if de coaches bi for top flight league deh need for get players for base and develop young talents, push de teams for start good academies, if talent no di reach elite teams deh no get future. |
Wetin we call dis foto, Dem steal all im goat and e say e leave dem to God "We wan goment to take care of di lives of we poor pipo wey dey live for village" "Na we dey vote dem to power during election but wen dem win, dem go abandon us" im lament Why villages for Niger state di face attack? |
Another thing we de for inside dis tori Rex Tillerson: US go give $533M to some African countries6th March 2018 US Secretary of State go land for Nigeria for im first visit to Africa6th March 2018 "Nigeria 2019 election na our major priority" - US official6th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect... |
"Your Excellency go remember say I don table dis mata to you to clear you say e dey important for you to appreciate dis difference dem so we no go dey di kain crisis wey we dey now but instead make you hear me, you just dey do me anyhow." |
Di committee later chook eye for di mata and declare say Adesina dey "totally dey free from all di allegations wey dem make against am" and dem recommend make di board of governors adopt im conclusions. |
Supporters don buy N45.5m presidential form for Buhari to contest 2019 election Why President Buhari dey beg China to help complete dis 36 years power project For 2014 President Muhammadu Buhari pay N27 million for di expression of interest and nomination form, e bin complain dat time say di money too much. |
Davido wahala: Wetin you suppose know 13 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Davido don loose three of im friends within one week E be like say di yawa wey Afrobeat musician, Davido, dey face don enter gear two. |
Di suspects 18 and 23 years confirm sey dem be gay, police for Western Region confirm di incident but di medical examination go confirm if di act happen or not. |
Di mata fit make famine a thing between six months to a year because of cyclone. |
Dis week, officials wey dey control telecommunication for di country don confirm say dem don write letter give service providers say make dem do temporary 20-day ban because of security. |
In 2017 dem steal $69.2 million from corporate bodies, individuals and groups in Ghana, wey by August 2018 dem steal $97 million. |
"Goment don find solution for de problems for de two regions, open dialogue and take complains from all side", Niat write. |
E say many developing kontri follow benefit from Mr Annan work as UN Secretary-General. |
ria deny S.Africa embassy building explosion, blame fake news 7 September 2019 Wia dis foto come from, FMIC Wetin we call dis foto, Lai Mohammed tok say di tori na fake news Federal goment of Nigeria don deny say explosion happun for di South African High Commission for Abuja, as one video for social media been allege. |
Professor Christopher Murray wey be director of di Institute for Health Metrics and Evaluation wey dey University of Washington, tell BBC say dem discover say diet na ogbonge part of health around di world. |
Wetin we call dis foto, Some of di rivers, you gatz pay boys to ferry your bik Since den she neva fit born anoda pikin and she neva recover from di heartbreak. |
Others dey suggest say e fit be say Mr Mugabe dey try make sure say im and im family go dey safe, before e step aside. |
Blue film actress don sue Donald Trump Why Trump dey appear wen you type 'idiot' for internet? |
''Even though Dr Jordaan agree say di kain argument wey dis mata don generate na good thing wey go promote tori about di kain palava, sexual attack be for South Africa. |
Mallam Dauda Ayuba na Imam for one mosque for Abuja and e tell BBC say wetin di Kano young man do dey wrong and no be Islamic way. |
No be mistake say, just seven months before di 2019 general elections, na im lawmakers comot impeachment from wia dem keep am come begin use anyhow. |
Na on 16 October na im North Korea dia Deputy UN Ambassador Kim In Ryong tell one UN General Assembly committee say di situation "don reach touch-and-go point and nuclear war fit break out any moment." |
Tori bin don dey fly upandan say di govnor dey go PDP to collect ticket to contest for second term in office, but di govnor never tok wetin im next move go be. |
Oga Obaseki resign im membership from All Progressive Congress party on Tuesday morning of June 16 afta di party disqualify am from contesting for di party primary wey go happun on June 22. |
Dis research dey come out afta Nigeria president, Muhammadu Buhari extend di lockdown for Lagos, Abuja and Ogun State for anoda 14 days to reduce di spread of covid- 19. |
E dey inside di Delta-IV Heavy rocket, wey go drop di probe inside di inner Solar System. |
Enugu state commission for sport also confam say di goment don spend 1.5 million naira for Christian Chukwu health and dem no dey owe di hospital. |
Atiku journey to America don shine torchlight for APC backyard - PDP Many of oga Atiku party pipo meet am for di airport like former Cross River State Governor, Liyel Imoke wey be Director of Field Operations in the PDP Presidential Campaign Council. |
Buni na im be new APC national chairman as NEC meeting clear Ize Iyamu Edo primary election - Meet di new leadership of Nigeria ruling party25th June 2020 Appeal Court Judgement on APC national chairman: All Progressives Congress chop fresh court order from Victor Giadom18th June 2020 Adams Oshiomhole: Victor Giadom sa... |
"But dis no be agreement, na important step wey dem don take…39 government don announce new commitment to reduce di number of plastic wey dey enter sea," "Chile, Oman, Sri Lanka and South Africa…don announce plans to even ban plastic bag. |
HRW - Boko Haram: Nigeria military dey make di work of aid agencies difficult - HRW 5 March 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, HRW say ova seven million people dey in need of urgent life-saving assistance because of insurgency Aid agencies dey struggle to respond to di humanitarian crisis wey dey ... |
May 29 2019 in Nigeria: Ambode no show, Wike go build bridge plus oda tins from govnors inauguration |
SARS: FG ban Nigeria Police SARS patrol immediately as Ughelli boil, #EndSarsNow #SarsBrutality top Nigeria latest news 4 October 2020 New Informate 6 hours wey don pass Wia dis foto come from, TWITTER/NIGERIANHIVE Wetin we call dis foto, Nigeria police bin create Special Anti Robbery Squad to fight armed robbery plus ... |
Lagosians dey react to sanitation palava 19 October 2018 Di Lagos State House of Assembly say make sanitary company, Visionscape, stop dia work for di state as dia hand bin no dey inside wen dem start work. |
Di company no respond to BBC request for comment. |
Dem carry di managers give di Nigeria Security and Civil Defence Corps for punishment. |
Imo State goment - Traditional ruler wey no fit collect 3000 naira adult levy go loose im community - Imo State goment Gift Andrew Reporter, , Lagos 21 May 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Imo State govnor Rochas Okorocha na pesin wey im mata no dey leave pipo mouth Goment of Imo State ... |
"Both goments and Mallams get role to play to solve dis wahala, we no suppose sit down while di problem dey increase." |
President Mnangagwa, wey dey support Mugabe before for di ruling ZANU-PF party, get strong competition from opposition leader Nelson Chamisa of di Movement for Democratic Change (MDC). |
Tori pipo New York Times say, im suppose surrender today. |
IV (These Buhari Times)' - Show Dem Camp Best R&B/Pop Album ·'rare.' |
Another thing we de for inside dis tori 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:02 Video, BBC Innovators: Meet Tomisin Ogunnubi wey create app to fit help pikin wey loss, Duration 1,0228th August 2018 1:00 Video, Meet 10 year old Nigerian artist Kareem Waris, Duration... |
Di number of pipo wey selfie dey kill still dey increase. |
Netherland court give Ogoni widows go ahead to cari Shell go court |
aira Marley: Why Kaffy, oda Nigerian celebs dey yab soapy dance 3 July 2019 Wia dis foto come from, kaffy/Naira Marley Nigerian dancer Kafayat Oluwatoyin Shafau aka 'Kaffy' don yab singer Naira Marley latest dance step, 'soapy'. |
Four new steps Jamb wan introduce dia parole go be inside di coronavirus palava Appointment Booking - Platform wey need candidate to first get online appointment before dem visit di centres for any service to avoid crowd.One Time Password (OTP) - OTP wey go temporary replace biometric verification through fingerprints;... |
June 18, 2015: One gunman open fire for one weekly Bible study inside Emanuel African Methodist Episcopal Church for Charleston, South Carolina, kill nine people including di pastor. |
The affected parts of the company still unclear. |
Den as I enta NFL, I look back see all dis pipo wey get opinion about my life, e dey like: 'Oh, actually maybe e no dey normal.' |
World Cup 2018: Ogbonge football competition wey go shake Russia |
While some praise odas oppose Trump re-election campaign for social media Skip Twitter post, 1 Yea you might not like him, but I like him. |
Or even sef, una fit create art togeda or sing or drum sef, e dey help with di learning. |
Chief Lucky N. Igbinedion (29 May, 1999 - 29 May, 2007) Lucky Nosakhare Igbinedion become di governor of Edo state under di platform of Peoples Democratic Party (PDP) on May 29th 1999 after democracy return. |
Dis waka for Ghana for follow join di Prince Africa visit to west Africa wey start on Wednesday October 31. |
Nigeria: Aisha Buhari don give Aso Rock clinic mouth |
Another thing we de for inside dis tori #ENDSARS: Nigerians protest on top police palava11th December 2017 #EndSARS: Police Public Relations Officer na liability - NOPRIN5th December 2017 #EndSARS: Organisers say dem dey march go Police HQ11th December 2017 SARS mata don make Nigeria Police sack three officers afta onl... |
Notre-Dame fit look rebuilt & finer in five years? |
Another thing we de for inside dis tori Game of Thrones Season 8 Episode 6: Di 'Iron Thron' end as fans expect?20th May 2019 Game of Thrones season 8: Pipo cry, rant and para wen Arya 'reveal say she die for GOT'2nd April 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal... |
Dem say na social media come help dem put dia problem on top Facebook. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.