text
stringlengths
21
14k
Di State govnor Bala Mohammed na im according to im tok tok pesin give Balaraba di position as goment wan helep divorcees for di state Why Kano Special Adviser on Graveyard mata resign from Ganduje goment Wetin cause Michelle Obama 'low-grade depression'?
She do 39 years as as di number 13 Asantehemaa.
Meanwhile, Muhlbauer dem never still talk on top di matter, even though tori people ask dem.
Wia dis foto come from, Ema Edosio/Instagram Wetin we call dis foto, Kasala di movie Kasala di feem from di streets about di streets Na for Ojuelegaba/Surulere inside di ghettos of Lagos di tori of Kasala bin comot from.
#EndSARS— O.G Skiwo (@skiwo) June 11, 2018 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I no even know where to start, students no fit komot again...naso SARS pursue my guys Dem from lecture site till em reach hostel...wetin!!!
Tori be say kontri pipo di run from towns and villages for Northwest and Southwest Cameroon laik 'honey bees'.
NOIPolls wey dem name afta di creator, Ngozi Onkonjo-Iweala, bin do public poll to sample wetin Nigerians tink about di outbreak and release dia findings on March 18, 2020.
Wia dis foto come from, Getty Images "Older mama dem for di first time don get beta evidence wey go help dem space dia pikin dem," na wetin she tok.
Wetin we call dis foto, APC no dey follow do dis local goment elections APC chairman for Rivers state Ojukaye Flag Amachree say dem stand wit di election wey bin hold for May 2015 wey dia party win well well and since di mata on di way dem comot all di former local goment chairmen dem still dey for Supreme Court and court of appeal, any oda election dey illegal and so dem no go follow do di election.
Another thing we de for inside dis tori Omar al-Bashir: Nigeria say make Sudan restore constitutional order as military seize power from President al-Bashir11th April 2019 Sudan coup leader Awad Ibn Auf don step down13th April 2019 Sudan crisis: Protesters don cut ties wit military council22nd April 2019 Video, Sudan crisis: Security forces open fire against protesters3rd June 2019 Sudan forces wan use pawa pursue protesters3rd June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Federal government don send ministers go Yobe State25th February 2018 Dapchi girls: 'True-true we no dey area when e happen for Dapchi'26th February 2018 Dapchi Girls: Parents don release 105 names24th February 2018 Dapchi Girls: President Buhari say im government go free everibodi wey Boko Haram kidnap26th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
As dis groups bin dey prepare for di declaration on 1 October, Cameroon authorities bin send security forces go di area, wey according to ICG "use too much force take scatter dem".
Smokers weda past or present dey 'live in more pain' By James Gallagher Health and science correspondent 1 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Pipo wey dey smoke, and even those wey don already stop, report say dem dey live in more pain dan those wey no ever develop di habit, one report dey suggest.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Hakeem wey follow talk, say Lagos state government no pay am any money to support dem.
‘Bloody widow’ tag bore Ghanaians blast NDC MPs US visa sanction go affect Ghana ministers, parliamentarians den dema families Dey hold placards wey dem write "call your militants to order" which be di major issue that fuel di demo.
moto, aeroplane, vehicle) get 5 years to redesign dia structure so dat pipo wit disability go enta.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Peter Obi, PDP vice-presidential candidate for 2019 election But Mbaka, wey dey use Igbo and English tok, provoke say na wayo for Obi, di former Anambra state govnor to come im church and no drop any moni.
Wia dis foto come from, Sylvester Ofori/Facebook Viral video of murder threats from Pastor BBC Pidgin see viral video where de pastor threaten say he go kill en wife.
Outside two toilets and bathrooms wey all di families wey dey live for di 20 rooms dey.
Sudanese Refugees don pass one million for Uganda 17 August 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Refugees wey dey run commot South Sudan na mainly women and children Na more than one million South Sudan refugees dey inside Uganda now.
At first e work for di African nationalist cause with Joshua Nkomo before im break awy to become di founder of di Zimbabwe African National Union.
For Liverpool manager Jurgen Klopp, na disappointment again - e lose im third final match back to back since im become oga for Anfield, on say dem beat im club even for di League Cup and Europa League finals of 2016.
Who go lead di Ninth National Assembly?
Skip Twitter post, 2 Despite massive advocacy, it is disappointing to see the crowd at banks & markets across the state flouting the guidelines.
Like wen Kim Kardashian West enta wahala on top say she braid her hair, anoda time, na di name of her fashion line for shape wear wey she bin call Kimono before she change am afta she collect bashing.
Dear Akufo-Addo, see three languages you fit use talk to market women 1 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Twi na di major language dem dey use sell market for Ghana President Nana Akufo-Addo fit talk well-well, most of di time people dey like as e dey take tackle mata with im mouth.
She get shares for Portuguese companies, including telecom and cable TV firm Nos SGPS.
Fayose don land EFCC domot to face im warrant EFCC don deny "Parry is over tweet" say dem no laff Govnor Fayose Di former govnor dey popular for Nigeria sake of di plenti drama wey e dey act.
"Di Federal Ministry of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development say di extension dey necessary to give all di applicants equal opportunity", di statement tok.
Oscars 2019: Spike Lee, Regina King, Green Book win awards, black woman make history 25 February 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di first winner for di 61st Academy Awards ceremony na Regina King for her role as best supporting actress in di feem, If Beale Street Could Talk.
Some months ago, di four men wey dem don hang write petition to di Supreme Court to reduce dia sentence to life imprisonment.
Di 25 year old bin join former Premier League champions, Leicester, for £16m in 2016 and don score five goals for 33 games for di club.
I go do everything I need to do to defend and serve my kontri."
"Everytin dey go on as we plan am, di federal chancellor dey fine," na so her tok-tok pesin Steffen Seibert tok.
Rockson Bukari: Yawa pae as Ghana Minister resign sake of accusation say he try bribe journalist
Meanwhile, Mr Oyekanmi say two oga for INEC tok to di PDP group wey dey protest Osun election result and tell dem say far as di mata for ground na about free, fair and credible election, INEC dey di same page wit dem.
For dis case, her lawyers even want make court see all di record dem wey concern di accuse, oda women don talk against Trump when im bin dey campaign to be US President for 2016.
Wetin we call dis foto, For Abia state capital Umuahi activities happun like say notin notin Pipo recognise di day for social media Even though no be everybody gree sidon for dia house for south east nigeria, Igbo pipo for different parts of Nigeria still enta twitter to honour dia dead wit #Igboheroday2019 and #Ozoemena.
But some people make sceptical small sake of some of di members get some history wey dem figure say make dem dey look bad.
Gambia go be di fourth country wey don return back to di Commonwealth - after South Africa, Pakistan and Fiji.
Na so di policemen die for di gun battle.
De ambulance remain for entrance for hospital for about four hours and for dis taim police di guard everywhere for gate.
Another thing we de for inside dis tori "I no be prostitute, na condom I dey teach"- Suspect wey Hisbah gbab for Kano6th December 2018 Virginity: Wen be right age to lose am?15th January 2019 Ghana aphrodisiacs: 'Long journey, stone, commando plus oda herbal sex drugs fit give you infections7th September 2018 'Condom no go solve world over-population mata'11th July 2018 Man don sue company for condom wey burst as e dey use am4th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For now, na only farmers from di state of Washington dem dey allow to plant and grow dis fruit for di next ten years.
Wetin dey clear be say e no look like say di love affair go end any time soon.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon presidential election: Di men wey wan be President4th October 2018 How traditional merecin deh helep women get belle for Cameroon31st July 2018 Nina Mbunwe: Ma mami first shock say ah bi naked model but na ma number one fan26th September 2018 2:37 Video, Cameroon elections: Five tins you suppose sabi about dis 7 October election, Duration 2,374th October 2018 Cameroon Anglophone crisis: Red Dragons and Tigers - rebels weh deh di fight for independence4th October 2018 How social media helep 2018 Cameroon election campaign4th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Barrister Joseph Fru bi among de kontri pipo weh deh condemn deh ban for waka for night say na for dis taim weh kidnap bi pass, deh break pipo dia houses.
Na 28 candidates deh di langa pawa as deh put their books for Elections Cameroon, ELECAM de body wey e di control election with six independent candidates, one woman and de rest na political parties.
Women dey wear short hijab sake of different reasons.
Once all di 275 ambulances drop by di end of April, dem go share am one-one give all 275 constituencies wey dey di country inside.
"Na condition make njanga e back bend", Nina tok as e say life no be smile for e wen e bi small pikin.
#TotalAFCONU23 pic.twitter.com/Mq0Ufn3CX7— CAF (@CAF_Online) November 8, 2019 End of Twitter post, 1 For second half, Mali come back stronger to try equalise.
Wia dis foto come from, EPA "If an African no dey protected for anoda African kontri, den we go soon be laughing stock among comity of nations.
Students say dem no receive any food supplies yet but confirm say dem get some monies.
"We call on all Nigerians to make sure say di state elections next week dey sucessful."
You no fit tell Buhari wetin im go do"
Super Eagles of Nigeria wins Russia 2018 World Cup.
Samuel Eto'o Fils wan share love with youths dem for Anglophone regions Leocadia Bongben , Cameroon 6 June 2018 Wia dis foto come from, GLYN KIRK/AFP/Getty Images) Cameroon striker, former captain, two taims 'African Player of the Year' answer call for, Dr. Nalova Lyonga, Minister for Secondary Education for collaborate for bring peace for youths dem for Anglophone regions.
Valentine Day: Woman wan marry her duvet on 14 February
Enta for BBC Pidgin Essay competition6th August 2018 BBC Pidgin Essay Competition: How former student para wen e win BBC competition7th August 2018 don launch tear rubber writing competition for students6th August 2018 3:05 Make you listen, BBC Pidgin service don start today, Duration 3,0521st August 2017.
Dem say contrary to claims say private militia dey operate for Osu Castle, de whole investigation only show young men den women who dey wear white shirt den black suits.
Kidnappers don free 78 Nkwen school pikin dem for Cameroon 'Di kidnappers hit some pikin dem wit guns' - Pikin wey escape for Cameroon school kidnap 79 pikins, school principal plus driver na im dem kidnap for PSS Bamenda Presbyterian Church for Cameroon moderator, Rev Fonki Samuel Forba bin say deh go fain way for free de remaining four afta deh free 78 and driver.
Tyrese don claim say im former wife begin give am trouble after im remarry.
Another thing we de for inside dis tori Video, Obasanjo: 'You fit thief di whole Nigeria and nothing go happun if you dey APC'21st January 2019 Yemi Osinbajo helicopter crash: Video wey show wen di accident happun2nd February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tori na say de man of God, be stand for front church wen den shoot e and e die one taim.
And according to goment sources, im suffer cardiac arrest.
200 people fit don die for mudslide wey happen inside Democratic Republic of Congo.
Chile Eboe-Osuji, wey be di first Nigerian wey go become judge since 2012 for di ICC, go begin work as ICC president for di next three years.
Nigeria Presidential Election 2019: Who be di third party candidate?
https://t.co/6rbRwh2TFU— bovi (@officialBovi) October 4, 2020 End of Twitter post, 11 Skip Twitter post, 12 #EndSars Every young person isn’t a criminal.
Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Seven tins you fit neva sabi about di terrorist group wey start from Nigeria11th February 2020 Boko Haram battle: Nigerian Air Force Helicopter crash don kill five pipo3rd January 2019 New year message: Projects wey President Buhari promise to do for Nigeria for 20202nd January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Sake of that dem want make government reverse di agreement dis deal dey expose Ghana as country which no shedda be sovereign.
Angola, Kenya and Ghana represent Africa for di 2014 World Cup for Culiacán, Mexico.
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: 'Give us land for peace to reign' - Fulani Herdsmen13th January 2018 Video, Benue killings: 'Dem dey debate whether to use gun or knife kill my Papa'23rd February 2018 Herdsmen Killings: Taraba don empty as over 2,000 pick race4th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di chromosomes wey dey determine which sex pesin go be, fit be wetin dey make women live pass men.
For statement wey Assistant Director, Army Public Relations, Major Olabisi Ayeni, bring comot on Friday, e say di arrest na collabo work between soldiers of 707 Special Forces Brigade, Nigeria Police and di Department of State Services for Makurdi.
Chinese man wey Nigeria health officials bin quarantine today test negative to Coronavirus Coronavirus: See how to make your own hand sanitizer "We no dey take chances.
Kanye West don release new album Kanye West suggest say slavery happen by 'choice' Oga Kanye, how market?
Dem go report back give President Buhari in four weeks time.
I only hope that from watching, you leave feeling inspired to continue building a legacy that impacts the world in an immeasurable way.
Skip Twitter post, 2 Q: what are going to do to resolve the problems Drs have getting into residency programmes?
Wia dis foto come from, Ogun State Governor office Wetin we call dis foto, No be only mouth di Yoruba pipo for South West Nigeria dey use take communicate, dem dey also use different kind of drums.
You said gay people are influenced by mainstream media and culture.
Liverpool: How Jurgen Klopp team become di first club to qualify for next season Champions League
Dem don already charge di 67-year-old on top accuse say im rape and assault four women between 2014 and 2019.
Kenya Journalists: Government no suppose off TV stations Di main leaders of di opposition coalition NASA including Kalonzo Musyoka wey go be im deputy, no show for di 'inauguration'.
Algeria internet ban: 'Make Nigeria no even try am'
''But im no dey shy for foreign media like CNN Christiane Amanpour or Al Jazeera'' na so Egbamuno tok.
DP - Kwara Bye election Result: "We no go gree, INEC do mago-mago" - PDP 18 November 2018 Wia dis foto come from, PDP Nigeria/facebook Wetin we call dis foto, PDP Kwara dey claim say mago mago happen for di bye-election Nigeria election authority - INEC say na Olawuyi Ajuloopin Raheem, di main opposition All Progressives Congress candidate win di Irepodun/Isin-Ekiti/Oke-Ero federal constituency bye-election.
Krispy Kreme: NAFDAC and CPC don shut down new Lagos doughnut shop sake of expired product 8 August 2018 Wia dis foto come from, Consumers Council NG Di National Agency for Food and Drug Administration and Control (NAFDAC) and Consumer Protection Council (CPC) don close down Krispy Kreme shop for Lagos, Nigeria.
Statement from di airline to tori pipo for Fox News say: "We ask di Adler family to comot from di plane afta plenti passengers and our crew member complain about Mr Adler body odour.
pic.twitter.com/FscW1hWbI6— Tre'vell Anderson (@TrevellAnderson) January 30, 2018 End of Twitter post, 1 Freelance film writer Rebecca Theodore-Vachon say Black Panther "be everything wey I want and more sef".
Skip Twitter post, 2 Watching the events unfolding in Pittsburgh, Pennsylvania.
Although di actor never tok since di accident, im bin post about di car wen im buy am for July as birthday present for imsef.
"And dis na di reason why I go stay wit di club.
Another thing we de for inside dis tori Sokoto Doctor dey face fire say im ‘rape’ im patient23rd March 2019 Kenya hospital rape: Mothers wey just born fit be rape victim19th January 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 You fit currently hear am for Boasty wey be collaboration wit Wiley, Sean Paul and Idris Elba.
26 March 2020 New Informate 1 May 2020 Chloroquine na anti-malaria drug.
6 April 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, David Silva score for Manchester City 2-1 win for Old Trafford for December.
FaceApp: Tonto, Ludacris, celebs post challenge What about facial recognition?