text
stringlengths
21
14k
Rasheed Draman, Executive Director for Africa Centre for Parliamentary Affairs - wey be think-tank group tell on Wednesday.
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Kumbo quiet laik burial ground afta fighting, and deh burn-burn houses16th November 2018 Cameroon Kidnappers don free 78 Nkwen school pikin7th November 2018 Cameroon: Kidnapped PSS Nkwen pikin dem don meet dia families7th November 2018 Cameroon: 79 pikins, principal, two teachers plus driver na im dem kidnap for Presbyterian Secondary school Bamenda5th November 2018 Cameroon PSS Nkewn principal, teacher, two students don free12th November 2018 Cameroon school kidnap: 'Di kidnappers hit some pikin dem wit guns' - Pikin wey escape6th November 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
E also tok say e bin work two years as farm labourer for Libya before e travel enter Britain.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Sojs inside dis foto dey patrol for streets on Tuesday afta dem hear gunshots "If today, certain elements inside our military alias armed forces want dis to end through dia intervention, I for really get choice?"
But di committee clear Pastor Osagie Ize- Iyamu, Dr. Pius Odubu and Hon.
She dey call dis type of art Mixed Media: wey dey use different types of materials to take represent person idea or style.
For interview wey former Nigeria president Olusegun Obasanjo give BBC, im talk about how im dey worry for di Nigerians wey fit don join militia group ISIS for Libya, before dem carry dem come back house.
Madagascar coronavirus: Di kontri health minister ask for 'help' as dia Covid-19 cases blow
Alix Fox: No also forget say, some pipo wey cari di virus fit no show any symptom.
I no get moni to continue Nigeria presidential race - Eunice Atuejide For northern Nigeria, Katsinawa Association offer free rides to pipo wey dey stay Abuja and dey travel go Katsina, di home state of Presido Buhari to go vote.
But di damage fit reach dead levels wey di organs no fit keep di bod alive again.
Di musician dey with im wife Thokozile Shabalala, for im final moments, according toXolani Majozi.
Kofi Annan: Ghanaian speed artist do reverse speed painting tribute
Georgie Ngab, mami from Cameroon wan 'fall bush' for give e boy pikin beta education waka from through Nigeria and Niger land for Tunisia migrant centre but e final destination na 'bush'.
Make dem release my husband for me abeg."
Amnesty report dey implicate Shell and Eni for Nigeria oil spill 'Shell buy bullet for military' - Ogoni leader Dis Petroleum Industry Governance Bill bin first enter as Petroleum Industry Bill, dis bill go help create better market for petroleum business plus host communities wey dey produce oil so dat e go be like di way oil business dey happen for international petroleum industry.
For one scene inside di video, one man wey wear Fulani cloth use cutlass cut pesin head comot.
Another thing we de for inside dis tori Kah Walla: I dey under illegal house arrest as 30 policemen surround my house21st October 2018 Cameroon President Paul Biya don win for seventh term22nd October 2018 Cameroon Police arrest opposition protesters for Douala27th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis drop no be only sake of coronavirus border closure.
"Food and Drugs Authority (FDA) and Centre for Plant Medicine go test am to proven efficacious, we can recommend it use" he add.
Di constitution give INEC power to deregister political parties if dem fail to meet di following requirements: Breech any of di requirements to register as a political party If di party fail to win at least 25% of di vote cast for one state of d federation for presidential election or 25% of di vote wey dem cast for local government area of di state for governorship election.
Di book wey im tittle 'Muhammadu Buhari: The Challenges of Leadership in Nigeria.'
How bodybuilder take match Arnold Schwarzenegger record
Dog walker: Meet James Uwe, di man wey dey help pipo pets to stretch dia legs Dem no support media player for your device Dog walker: Meet James Uwe, di man wey dey help pipo pets to stretch dia legs 21 June 2020 Dog walking na work wey plenti Nigerians fit no reason.
Loud mourning and crying, go last for days.
WHO don draw ear against untested remedies Di World Health Organization, don draw eardrop warning ontop dia website say "no evidence dey to suggest say dem fit avoid COVID-19 or treat am wit products wey dem make from from Artemisia-based plant material."
Thousands fit no get light as e be so.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Tom Petty die for 2017 at di age if 66 of accidental drug overdose from painkiller.
Di upper part of di operator dey for di chest of di costume.
I know you know the implications of everything you said.
Another thing we de for inside dis tori Ghana gov't secure 275 ambulances for 'one constituency, one ambulance' health sector project18th February 2019 29 million Ghanaians dey share 55 ambulances7th May 2018 Anambra State legislators bring law to make expensive burial offence10th April 2019 Anambra mortuary fire: Na 'burning bush' cause di fire wey burn deadi bodi to anoda tin - Govt30th December 2018 Ghana Police dey on manhunt for pastor after man drown during river baptism12th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?42 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Hushpuppi dey popular for Instagram sake of di way im dey showcase expensive cloths, cars, shoes and even travels.
Try to dey show love with other methods like dey hold hands, dey talk with soft voice, dey romance each other instead of to just start di sex action sharp sharp.
Another thing we de for inside dis tori Kylie Jenner don born baby girl5th February 2018 Kylie Jenner don release di foto of her pickin Stormi4th March 2018 Kylie Jenner don make Snapchat to lose $1.3bn23rd February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?21 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Acting as if he’s bigger than who he’s actually!— bamidele isaac (@xtrimlysoccer) May 20, 2018 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Willian should please be going...— EliAs (@EliasAnyebe) May 20, 2018 End of Twitter post, 6 Another thing we de for inside dis tori Chelsea fit no smell Champions League next season2nd April 2018 Michael Emenalo: Chelsea technical director don waka after 10 years6th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Inside di letter, Abubakar tok im mind well-well ontop di plenti reasons why e no go fit continue again.
Dis be President Akufo-Addo's fourth presentation after his election to office in January 7, 2017.
But de minister for dat taim bin add more pipo for de list and de whole process develop k-leg.
JIGAWA Jigawa State Institute For Information Technology, Daura Road, Kazaure.
Im talk say government go torchlight di mata to deal with di people wey dey responsible.
ria Elections 2019: INEC say pesin fit use any finger vote 13 February 2019 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Nigeria election bodi, Independent National Electoral Commission (INEC) don correct fake news wey bin dey circulate say pesin fit use only dia second finger vote for elections.
Dey neva arrest any suspect, according to di police for Oyo state, southern Nigeria.
Mbaka during one harvest for Sunday in Enugu, south east Nigeria show as im dey ginger Peter Obi to donate moni to di church, complete wit warning say God hate pipo wey stingy.
Una fit set am, once de time finish, dem get to go do anoda thing.
But something happen dis year wey make am popular.
Founding fada for political party, Union of Cameroon Population, UPC, but today de party don divide, one di support candidate Akere Muna and de oda di support candidate Biya for elections weh e go take place next moon.
But Bukola Saraki say im ready to honour Nigeria Police invitation.
She don publish two fiction books.
One of di first ever thing dem use bitcoin buy na two pizzas for chop, wey cost 10,000 Bitcoins.
John Mahama declare 2020 presidential ambitions, some Ghanaians too declare 'God is good'
"Alexander na very good fighter but Joshua dey anoda level.
He play lead role inside di Number 12 investigation wey Tiger Eye PI team release last year which dey expose football corruption for Ghana.
"UK go still dey tied to EU afta Brexit" Northern Irish party earlier release statement say dem no fit back proposals "as things dey", and - after di PM's announcement - dem tok say dia statement "still stand".
Skip Twitter post, 1 Big Brother Naija 2018 first runner up, Cee-C didn't win any money from the #BBNaija show but her loyal fans have rewarded her with a cheque of 2 million naira and other gift items.
According to di 2018 Corruption Perception Index, dem be di fifth best inside di African continent, and na only Seychelles pass dem.
Thank you so much PEOPLE magazine for making me di sexiest man for di world.
"Additionally, di HOH go dey allowed to select a deputy to assist dem to cari out dia duties and dem fit get to add some BBNaira to dia Betway Wallet...." Another thing we de for inside dis tori Big Brother Naija Season 5 housemates names: Nengi wey real name na Rebecca 'Nengi' Hampson na di first Head of House for BBNaija 202021st July 2020 Big Brother Naija Season 5 housemates biography: What you need to know about di 2020 contestants wey just enta di 'lockdown' house24th July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Wia dis foto come from, Goment house press Calabar Wetin we call dis foto, Cross River stat goment say di production of protective gear na part of dia plans to fight, Covid-19.
We are grateful for his contribution over the years and wish him great success in his future endeavours.
Another thing we de for inside dis tori Willian: Arsenal don sign di Chelsea midfielder on free transfer14th August 2020 Champions League quarter-finals fixtures: Meet di teams wey don qualify8th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
'I dey lose N100,000 daily' Yakubu Mohammed wey dey sell clothing material for Kano tell BBC say, wetin e dey lose daily reach N100,000 wey be about $200, because of di total lockdown wey dey Kano.
Experts say as di environment no dey clean, e dey easy for food and water to contaminate.
Spurs be number five for table and dem take five points pass di Gunners.
https://t.co/7SBxnWhzMj— Bashir Ahmad (@BashirAhmaad) September 4, 2019 End of Twitter post, 4 Pipo dey wonda why im no mention di oda Nigerians wey dey South Africa even as many of dem wrongly believe say na di same World Economic Forum dem attend: Skip Twitter post, 5 Bashir, at what point do you intend to tell your followers that Governor Nasir Elrufai, Governor Kayode Fayemi, Emir Sanusi Lamido Sanusi and Amina Jane Mohammed were also in attendance at the WEF?
Another thing we de for inside dis tori Gunmen don attack major hotel for Afghanistan20th January 2018 Afghanistan wan ban WhatsApp and Telegram4th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers20 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Four opposition politician inside Ethiopia na im dem don sentence to six-month for prison, after dem no gree stand up or speak to di judges wey dey handle dia matter.
Di truth be say Marie Bonaparte (1882-1962) - great-niece of former Emperor of France Napoleon l and aunty of Prince Philip, Duke of Edinburgh - na pesin wey history no fit forget.
Skip Twitter post, 1 I have instructed the Lagos State Environmental Protection Agency to immediately release personal safety materials to the people living around the area especially to first responders and all safety workers at ground zero.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis fit be on top di Windrush wahala for Britain.
Wetin we call dis foto, Oyo state goment reopen schools Wetin be di next option for students?
Shaibu say "goment suppose hide im face for shame unto say dem no fit stop am from traveling to US".
#oneafricamusicfest #quicktellerdubaimusicfest A post shared by Cynthia Nwadiora (Cee-C) (@ceec_official) on Nov 16, 2018 at 10:50am PST End of Instagram post, 2 Swanky Jerry Skip Instagram post, 3 View this post on Instagram #OneAfricaMusicFest Dubai !!
Despite say chaw Ghanaians make jolly sake of di nomination of Martin Amidu as SP, some National Democratic Congress (opposition) people no make happy at all.
For di first leg, Simeone bin don do dis same celebration wey make am chop fine of 20,000 euros (£17,000).
Nigeria frown for British court order to pay $9bn igbese America sama Nigeria new visa fee as do-me-I-do-you P&ID say dem enta 20 years contract wit Nigeria Ministry of Petroleum Resources for 2010 to create gas processing plant wey go refine natural gas to lean gas for Nigeria to power dia electric grid.
Rohr don name 24 players for England friendly match Super Eagles jersey for 41k?
Niger Delta activist Ann-Kio Briggs tell tori person Helen Oyibo say how government go still need dat kain money to fight di same terrorist group wey dem say dem don "technically defeat."
Di way drug dey work even from children wey come from di same mama fit dey different, not to tok of population.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Some Lagosians even share dia video wit BBC Pidgin.
Emeka Anyaoku - Kofi Annan do im best to win for Africa - Emeka Anyaoku Dem no support media player for your device Kofi Annan do im best to win for Africa - Emeka Anyaoku 13 September 2018 Ghana dey bury di former UN Secretary-General, Kofi Annan, and many leaders still dey troway accolades give am.
Wia dis foto come from, NMA Wetin we call dis foto, Nigeria Medical Association na im big pass for West Africa Di NMA President talk say na di government dey responsible to stop doctors to dey travel comot from di country.
If pesin take am too much, e fit make am kolo or destroy im organs.
OSUN Bowen University Computer Science and Information Technology Lab, Iwo, Osun State OSUN CBT Centre, Osun State College of Education, Along Ibodi-Ife Road, Ilesa, Osun State OSUN Christ The King Academy School Ltd., (CKC) BML1 Ayeni Crescent Omi-Asoro, Ilesa OSUN College of Education, Foreign Links Campus, Moro Ife North,Osun State.
But on Wednesday, dem bin tok say dem go "mount gra-gra defence".
— Travel brothers (@_MrStan_) March 26, 2018 End of Twitter post, 6 More than 10 million people lose dia money, life savings, church money and business capital for world.
Mr Oyekanmi say di claim wey say INEC na department of APC no be true.
You don hear dis kain tin?
According to press release wey ACP David Eklu sign, Ghana officials for Dubai get filla say Emirati officials already arrest Nana Appiah Mensah around 7 December 2018.
UN General Assembly: Who be Tijani Muhammad-Bande wey Nigeria choose as 74th presido of UNGA
I had no idea the Lagos State government had bought the equity of the owners of LCC.
Another thing we de for inside dis tori Syria don shoot down Isreali fighter jet10th February 2018 US travel ban go include N Korea25th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers28 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Wia dis foto come from, STR Wetin we call dis foto, People gather outside dia house for Buea, wey no far from Douala.
Im also release statement wey describe dis kind rumour as part of wetin di "fake news bill" wey Nigeria Senate dey reason suppose torchlight.
But upon di say di number of kidnappings reduce for 2016, di level don rise since then, wit 310 wey dem report last year.
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Girls wey bleach no fit job for Immigration Service, what about 'K-Leg' den 'December head'?8th January 2018 Akufo-Addo meet the press: Jobs, Gitmo, ISIS den di usual 'yawa' questions17th January 2018 Nivea new advert dey 'racist'?19th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di current president Muhammadu Buhari wey dey contest for re-election under APC na from Katsina state for Northwest of di kontri while im main opposition, Atiku Abubakar wey dey contest under PDP na from Adamawa state, Northeast Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Cardi B divorce don make Offset 'side chic' come out to apologise6th December 2018 Kevin Hart suffer serious back injury for car accident2nd September 2019 Kevin Hart no go host di 2019 Oscars again7th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
I dey stay for dat hut,"na wetin Alich tok Anoda of her husband Oluka, wey from di same village with her tell New Vision say im know say Aguti get plenty men.
Another thing we de for inside dis tori Hajj: President Buhari tok sorry to families of victims wey die13th August 2019 Plateau Killings: Nigerians dey swear for Buhari25th June 2018 Wetin be di security wahala wey dey happen for Mali?4th October 2017 Mali attack kill 100 pipo for Dogon village10th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
E tell say any more delay on top di new minimum wage fit affect di kontri economy.