text stringlengths 21 14k |
|---|
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Another thing we de for inside dis tori 2018 highlights: Fever, Akwaaba, My Lover plus oda songs wey pipo jam to dis year23rd December 2018 Burna Boy new album don enter Billboard Charts10th February 2018 How Universal Music wey come Nigeria go take help upcoming musicians18th July 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Im tok say "We take on all responsibility, we send di loved ones photos of di coffin wey we go use bury, we go den take di deadi body from di hospital and na we go bury am or we burn (cremate) am. |
Why these abnormalities dey worry General Secretary of NDC Johnson Asiedu Nketia explain say de secret printing of voter ID cards without knowledge of political parties, limited exhibition period of days whereas in previous times, EC dey do exhibition for 3 weeks be problematic. |
Third Mainland Bridge go close 24 August Adesina Tiamiyu wey be oga of Lagos State Emergency Management Agency confam di tori give BBC Pidgin say di bridge been close for some time afta one van catch fire. |
We all sabi say men dey concern well-well wit di size of dia manhood, so dis no be surprise. |
Dey explain say dem gatz buy gadgets for dia teachers, pay di teachers salary, provide data and oda resources wey go make dem fit relate well wit dia students and all dis na for free as dem no dey charge di parents. |
Lagos: Nigerian Insurance Association go pay victim families of di Otedola bridge fire 24 July 2018 Wia dis foto come from, @Followlastma Wetin we call dis foto, Tori be say di accident happun afta di tanker wey carry fuel fail break. |
For recent attacks wey happun for di state, gunmen kill ten pipo for Ruwan Tofa town on 20 June dis year. |
But even as dat one dey, some people fit never hear of di name, Mansa Musa I of Mali. |
Human rights organisations say Jammeh government na corrupt one wey spoil di economy, arrest, torture and kill opposition people. |
1/2#ProudlyNigeria pic.twitter.com/tC8FPZNx48— Nigerians in Diaspora Commission (@nidcom_gov) October 6, 2019 End of Twitter post, 2 "I bin dey bleed for nose but now I don make am bleed for nose " Adesanya tell UFC commentator Jon Anik for one interview afta im win di fight. |
Na for inside statement na im Playboy Enterprises say Mr Hefner, 91, die peacefully for im house, for USA. |
Wia dis foto come from, Ini Wetin we call dis foto, To arrange for wedding no be easy tin, most times e dey take months to organise plus plan. |
Im neva ask me to support am for anytin. |
No ogbonge centre like dis wey go focuse on dis one big issue, don dey for di world" Some of di approach wey Sir David describe, na wetin dem know as geo-engineering. |
Players for Germany don already show sign of solidarity wit pipo wey dey protest death of George Floyd. |
Another thing we de for inside dis tori Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Oda tori say she bin dig hole inside her farm hide pipo. |
Dis one go make sure say you no pass di data limit wey you don set for any period of time. |
On 8 April, president Rajoelina announce to di world di "medicinal plant" wey go see Madagascar" change di course of history" sake of im discovery. |
Youth for di area bin fight with police e neva too tey. |
Iheanacho goal carri Leicester enta FA Cup fifth round 25 January 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Leicester manage to match brake for di ginger wey Brentford carri come for second half of dem two FA Cup fourth round match. |
Post graduate form for 2020/2021 academic session dey available too. |
Wia dis foto come from, TONY KARUMBA Wetin we call dis foto, Di report say dis 'extremist groups' dey affect investment for Africa Boko Haram: Women Bombers kill 27 Nigeria: How Cholera kill 14 people for IDP camp Although more than half of di people wey talk for di report say na religion make dem join, 57 percent of dem also admit say dem no too understand religion well well, or say dem no dey even read religious books at all. |
Another thing we de for inside dis tori Goment wan block internet porn site26th July 2018 Five tins wey chimpanzee fit teach you about politics25th August 2018 #FreeSamuelOgundipe: Court don give Premium Times tori pesin bail17th August 2018 Matthew Seiyefa: Three hot cases wey new DSS oga suppose torchlight11th August 2018 Press Freedom: Wen journalists dey corrupt, freedom no dey3rd May 2018 Nigerians react to Senate 'die by hanging' sentence for hate speech5th March 2018 Press Freedom Day: Three tins wey dey affect tori pipo3rd May 2018 No monitor social media, Nigerians tell military25th August 2017 Who Lie: Military or Fake Twitter?28th August 2017 Nigeria: Security go monitor 'big people' for social media - Defence Minister25th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Some Ghanaians also criticize de govment over de public ceremony dem hold to commission de ambulances which dem say be long overdue. |
Nigeria social media don catch fire with tweets, videos and post of brand new Porsche motor wey singer Davido buy give im girlfriend Chioma Avril Rowland for her birthday. |
But Brigadier General Sani Kukahsheka Usman, wey bi Director of Army Public Relations don talk say everything wey di lawyer dey talk na lie. |
Majority for Anglophones dem get real complains and feel say deh di treat dem laik second class citizen. |
Another thing we de for inside dis tori Benue Killings: 'Give us land for peace to reign' - Fulani Herdsmen13th January 2018 Nigeria: 'Fulani herdsmen, una must pay N5,000' - Governor22nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you47 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
South Africa coach Stuart Baxter say nobody go dey expect im team to qualify, say "knife dey our throat, but maybe we fit enter World Cup through di back door," If Senegal win dis second time, dem go be di first team from Group D to qualify. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: 'Rice smugglers don get new way to enter market' - Customs21st December 2017 How Customs Seize Fertilizer wey fit make bomb28th August 2017 Nigeria: Gunmen kill three drug law officials for Kogi16th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Currently, no drugs dey wey fit cha cha prevent di coronavirus alias COVID-19, and even sef no vaccine. |
Many pipo don de hala on top di monthly settlement Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Nicole Young respond to di prenuptial claim say even though she sign am she bin no get her copy and e tear few years afta marriage. |
For di time wey im dey for Stamford Bridge, Chelsea win di Champions League for 2012, plus three Premier League titles, three FA Cups, di League Cup and Europa League. |
According to di Public Relations Officer DSP Bala Elkana. |
Another thing we de for inside dis tori Mama Taraba, oga Buhari Former Minister for Women Affairs don use vex resign APC, join tear rubber party29th September 2018 Nigeria ruling and opposition parties don postpone governorship primaries for some states30th September 2018 APC primaries 2018: States wey you suppose shine your eye wella29th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Cambodia sisters, 98 and 101, meet again after 47 years |
But if im stop am, small time e go start again. |
Social media dey jolly di feem sotay Pete Edochie and Nkem Owoh, two actors wey don tey for di Nigeria movie industry and dey for di movie dey trend. |
But here na wetin we fit learn: first, na di extend wey member of parliament dey against Theresa May deal and second, na idea of weda she get anoda plan (Plan B). |
Wia dis foto come from, Twitter/RailaOdinga Wetin we call dis foto, Raila Odinga declare say im be di 'president of di people' Di 72-year-old wey claim say na three elections di government don thief from am, reject and boycott di re-election wey President Uhuru Kenyatta later come win after Kenya court declare say make people vote again. |
For 2015 budget, Goodluck Jonathan wey be di president then, call am "Transition Budget" because for am, dem wan focus on how to "manage small money wey dey, so that dem go change to economy wey no go dey depend on oil" and at di same time, dem go try protect people wey e fit affect. |
"Na dream come true and di fairytale go continue," na im Federer talk as im collect im trophy. |
As part of di company, Andela, one international company wey dey train software developers to international standard, di women feel say chance dey for women to enter di technology industry well-well. |
Stan Lee follow im partner Jack Kirby to create Black Panther in 1966, wey be di first black superhero inside American comics, years before odas like Di Falcon (1969), Luke Cage (1972) and Blade (1973) from Marvel Comics and DC Comics Green Lantern (1971). |
Do drop by and take a look! |
Ghana IGP suspend police commander wey force 14-year-old boy chop 36 lashes 26 July 2018 Wetin we call dis foto, 14-year-old boy collect 36 lashes sake of he fight plus en colleagues afta school for Ghana Inspector General of Police for Ghana David Asante-Apeatu don order make dem suspend District Police Commander wey make 14-year-old boy collect 36 lashes sake of he fight plus en colleagues afta school. |
You go Bayelsa, Ogun, you go see dem. |
wen court order don sake make dem release El-Zakzaky... [Lai Mohammed] dey for Abuja dey jolly with im family inside air conditioner, no bullet dey inside im bodi," Gawama para give . |
Now, she dey help oda pipo wey dey live with disability to live normal life as she dey give wheel chair and scholarships. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria flood 2018: We don turn homeless - Victims21st September 2018 Nigeria flood 2018: Goment don give assurance to helep pipo wey flood don affect19th September 2018 Nigeria flood 2018: Dis year flood fit tie wrapper pass di wan wey happun for 2012 - NEMA19th September 2018 Nigeria flood 2018: Schools wey just open for Orashi region for Rivers state fit close sake of flood20th September 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
See Lagos goment rules on facemask and social distancing and how e affect you Lagos don release guidelines for cinemas, hotels, bars to reopen Wia dis foto come from, Presidency Wetin we call dis foto, President Buhari of Nigeria Africa CDC add say make pipo neva ova jubilate forget dem sef no take precaution. |
"Make dem no create di impression say di agencies of di executive arm of federal goment get di mind to destabilize and useless di oda arms of goment and also destroying checks and balances," na so so Usoro tok. |
Dem also gats rewrite some of the gold agreements so e go align with Ghana growth prospects." |
Muhammad yan say e also dey with di members wey start dia march from Ado, Nasarawa State with hope say Aya junction for Abuja na dia be bus stop. |
Wia dis foto come from, Alkasim Bala But di spokesperson for di Bring Back Our Girls Group, Sesugh Akume don talk say di president no try. |
Best Traditional Blues Album For albums containing at least 51% playing time of new vocal or instrumental traditional blues recordings. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Cameroon di celebrate national day for taim weh President Biya don di use social media for preach forgiveness and national unity. |
Others like Petra Akinti-Onyegbule dey greet Lagos people for di palava wey dem fit face. |
Na for di country government newspaper wey be Herald, na im dis tori waka enter. |
Impeachment neva comot US Presido before Trump yab Beto O'Rourke say im 'quit like dog' Coronavirus - and di effect e get on economy - and di recent civil gbege go be tins wey go dominate for election campaign. |
Another thing we de for inside dis tori UN World Food Day: Young people go bring change for world farming16th October 2017 Nigeria: You ready to do rice farm business?2nd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wetin we call dis foto, Market traders dey sell cup of grasshopper for 5,000 Uganda shillings ($1.34) Another thing we de for inside dis tori Video, President Buhari don finally tok about weda im be clone2nd December 2018 Video, Super Falcons no dey go next year Women World Cup to show face - Onome Ebi2nd December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem bin dey kampe and dem dey alive too. |
"Na since 2015 wey dem arrest our leader dem and now e dey suffer stroke, dem bin shoot am for one eye and im oda eye doctors say im get glaucoma. |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Who arrest secessionists dia leader inside Nigeria?7th January 2018 Cameroon: Village dem around southwest region di empty as shooting di continue20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Recently, dem nominate Burna Boy 'African Giant' Album for Grammys 2020 awards for Best world music category along oda popular artiste like Angelique Kidjo, but im no win am Another thing we de for inside dis tori Ed Sheeran, Burna Boy, and Stormzy collabo dey make pipo hala21st November 2019 YouTube with Burna: 'I want make pipo remember say I bin dey around' - Burna Boy27th March 2019 SoundCity MVP Awards 2019: Mama Burna, Teni, all di hot gist as e happun6th January 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Female suicide bombers don kpai for Maiduguri 31 March 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, E don tey wey Nigeria Army don dey find di Boko Haram oga, Abubakar Shekau One group of female suicide bombers don die as dem attack di Muna Garage area of Maiduguri, Borno State on Friday night. |
Apple wey bi one of the biggest IT company for di world, come out yesterday with solution for dia macOS High Sierra customers dem, after one Turkey security researcher discover easy way for anybodi to enter anoda person computer, even if dem no sabi di password. |
De kain music weh ah di sing, "Must make sense-make pikin dem go school, make pikin dem no die for Aids and make we protect environment make e no go laik sansan make na green tree dem dey". |
For Lagos di mata no too hold water as na only few Igbo pipo wey get shops no gree open for business. |
I just like who I like" Erica tok. |
"E no easy for we, but wit de preaching and prayer weh we get today, we di feel beta small but na only God fit console us fully", e add. |
The video dey like say Solange been try to kick and hit JAY-Z in front of Beyonce before security people hold her for New York Standard Hotel. |
My husband useless and na me be breadwinner. |
He's one of the robbers who carried out the popular Offa Robbery.#NaijaVirals pic.twitter.com/fhO9stLh0c— Naija Virals (@NaijaVirals) May 8, 2018 End of Twitter post, 4 Kwara State police talk-talk pesin DSP Ajayi Okasannmi tell we tori pesin Daniel Semeniworima say di Inspector General of Police Intelligence Response team and di state police command dey work togeda to arrest di pipo wey do di Offa robery. |
Ethiopia: Judge don send 4 politicians wey no 'show respect' go prison Another thing we de for inside dis tori Ethiopia: Judge don send 4 politicians wey no 'show respect' go prison Di four opposition politicians wey no gree stand up and speak for court don get six month sentence5th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Kiki Challenge turn crime for India 9 August 2018 Wia dis foto come from, FUNCHO ENTERTAINMENT Three men for Mumbai, India go clean railway station for three days afta dem do dia own Kiki Challenge for moving train. |
Another thing we de for inside dis tori 1:41 Video, "Dem say make I kill my own pikin", Duration 1,413rd October 2018 Di plenti tins you dey spoil wen you beat pikin12th September 2018 'I no want anybodi to go through di kain depression I suffer'9th April 2018. |
DR Congo: Flood don kill 10 people |
Dia players dey among di world best and we be di best too so we wan identify wit di best too." |
Tori na say some Ambazonia fighters deh bin deh burn moto and frighten population make deh respect kontri Sunday weh e bin be for Monday. |
And which pesin pocket dis ogbonge game dey make fat? |
Osowobi share her journey of surviving di disease wit BBC Pidgin for dis video. |
Dem tok say di Qarmatians kill plenti pilgrims, come run away wit di black stone of di Kaaba - wey Muslims believe say dem send from heaven Dem cari di stone go dia base for Bahrain. |
Last week, one report by sabi pipo, wey France President Emmanuel Macron commission, say make dem return all di ogbonge tins wey dem collect from African kontris witout permission. |
Ghana IGP order manhunt of de killers Inspector General of Police, James Oppong-Boanuh send security team to de region to find de fetish priest and community members wey kill de woman. |
Dis change follow say we no kontinu our work relationship wit Robert Marawa. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Nigeria goment go close Lagos, Abuja International airports ontop 10 new cases of COVID-1921st March 2020 Airports reopening in Nigeria: NCAA set guidelines for international flights to happun28th May 2020 Latest coronavirus news: See di Nigerian airports wey don get green light to fly passengers on June 213rd June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
"Now we no know wetin we go tell wife and mama because just last year im lost im daughter and di wife still dey breastfeed dia six months old pikin. |
Google's Huawei Android restrictions: Huawei fit continue to update dia phones |
Jennifer Aniston and Justine Theroux don separate 16 February 2018 Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, Na four years dem be dey together before dem marry. |
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: President Mugabe don sack vice president7th November 2017 Zimbabwe Emmerson Mnangagwe dey face accusation4th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori See as Rihanna follow BBC Pidgin rep 'dancing queens'14th March 2018 Video, Laolu Senbanjo: Beyonce use me as her Ori bodi artist30th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na me lucky pass for dis planet." |
Wetin we call dis foto, BBC Pidgin source for Ghana Immigration Service explain demma reasons behind di disqualification GIS want exploit Ghanaians? |
My parents didn’t believe me until he came clean a few years ago. |
Another thing we de for inside dis tori Mesut Ozil still fit waka leave Arsenal - Arsene Wenger12th October 2017 Mesut Ozil: 'I get two hearts, one German and one Turkish'22nd July 2018 Russia 2018: Players wey go sidon for house watch FIFA World Cup5th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Our own na to create enabling environment," im tok. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.