text
stringlengths
21
14k
Spanish La Liga side Valencia don cancel "all meetings or public gatherings for closed spaces wey go dey risky for di players, coaching staff and club staff" afta dem confam di first case of di virus for dia city.
FIFA 2018 World Cup: Ghana dey ready for Egypt on Sunday 8 November 2017 Wia dis foto come from, Ghana FA/Twitter Wetin we call dis foto, Striker Asamoah Gyan don return to di Black Stars team Ghana Black Stars hold dia first training session for Cape Coast Stadium on Tuesday as dem dey ready leg well well to play Egyp...
Im advise say make peole dey take 'break' from social media.
Teachers Day 2018: Claudia Fokam honour teacher for song
DAAR Communications say na politics make goment destroy dia Abuja building Dooshima Abu , Abuja 16 April 2019 Wetin we call dis foto, Dey demolition no touch di office of AIT DAAR Communications wey be owners of TV station AIT and radio station Raypower, say politics get hand for why goment scata di company gate house ...
Another thing we de for inside dis tori Uganda boat capsize for Lake Albert and many pipo don die20th May 2019 Two pikins still dey miss afta boat tumble inside river for Okrika waterway6th August 2018 Nigeria: 19 people don save for Lagos boat accident10th October 2017 NAPTIP: No go abroad, opportunities dey naija16th...
De say for dem na ghost town dey for Mondays and school no go open for de two regions as dia commanders and fighters get for gree any decision weh interim goment take.
Mugabe don clock 93 years and im no too strong.
Nigeria get $2.3 billion for inside di account wey be extra money wey government make from di crude oil wey dem sell for international market.
Police bin dey fire teargas, rubber bullet and stun grenade to try stop di tiefs.
Women no suppose get anytin to do wit am.
BBC Pidgin dey organize dia first ever Pidgin essay competition for students.
Cameroon dey for Group E with spain, Argentina and Tajikistan.
Meet Taekwando wonder woman Dem no support media player for your device Meet Taekwando wonder woman 1 September 2017 Thursdaline Peter na Nigeria youngest Taekwando referee wey dey win plenty award for Asia and Africa; she bin dey represent Nigeria well-well for competition all over di world.
Afrobeat star Chidinma go soon act inside her first film 7 November 2017 Wetin we call dis foto, Chidinma show for BBC Radio 1Xtra wey DJ Edu dey host E be like say na to act be di next hustle for musician dem as Chidinma Ekile aka Chidinma go enter do film join.
Another thing we de for inside dis tori Ghana government $580m power deal plus PDS fall water inside21st October 2019 Ghana security analyst say 'Coup plot claim be laughable, Ghana no dey anywhere close to coup'24th September 2019 Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Top Tori Quick facts you need t...
World Cup 2018: Golden boot, glove and di oda winners
Skip Twitter post, 5 She had to cut my hair during that period.
Former UK Prime Minister Tony Blair, say im be "great diplomat, ogbonge stateman and wonderful colleague."
He become di all-time leading scorer for di Lakers franchise history on February 1, 2010, wen he pass Jerry West.
Anoda tin she tok be say "Sex na one spiritual transaction.
Wow, where did our humanity go?— Lidocaine (@trending_medic) October 22, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 If you felt joy watching Bobrisky being assaulted, you are a wicked and hateful soul.
Oga Abdoulaye tell tori pipo say di patient wey get di virus na one French man wey dey live for Senegal and use Air Senegal flight take return back from skiing holiday wey im bin go do for France on 26 February.
Di result wey di Independent Electoral and Boundaries Commission (IEBC) release show say Uhuru Kenyatta win more than 98% of di vote for di 38.8% of voters wey come out.
Wetin we call dis foto, One of de centres wey dem counsellors go for vde voting Na nine political parties go try for grab de 70-senatorial chair dem and president Biya go appoint de remaining 30 for complete de number.
Dem see snake wey get 'three sharp eye' for Australia Police arrest parrot wey dey give drug dealers signal for 'questioning' Di dog wey im name na Ping Pong bin dey dig and bark for one field near Ban Nong Kham village as im notice say di baby leg dey show for ground.
The official #OsunDecides2018 results will be uploaded on our platforms as declared by the Returning Officer.— INEC Nigeria (@inecnigeria) September 22, 2018 End of Twitter post, 1 Earlier, Nigeria Police bin arrest two pipo wey dem suspect say be vote buyers for Iwo local goment area of Osun State.
Another thing we de for inside dis tori Herdsmen killings: Nigeria Army don start operation 'Cat Race'7th February 2018 Benue State governor: If anybody attack you, defend yourself7th February 2018 Benue Killings: Police and Senate wan wear di same trouser1st February 2018 Taraba State: Herdsmen don kill up to four peo...
About 500 pipo di wait for do de test and de good news na say Jack Ma Chinese billionaire dash Cameroon and oda African kontris 20,000 test kits, 100,000 masks and 1000 protection kits.
Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Wia dis foto come from, Inec Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN INEC result: Kano Govnorship Elections dey INCONCLUSIVE!
Round of 16 DR Congo vs Senegal.
Another thing we de for inside dis tori UK Brexit palava: Boris Johnson don resign9th July 2018 Brexit: How Theresa May vote of confidence win na loss at di same time13th December 2018 People wey dey enter UK don reduce24th August 2017 Brexit: Theresa May dey face vote of no confidence from her own party12th December 2...
Protest ontop flood palava turn bloody for Port Harcourt Flood alert for Ghana Wetin we call dis foto, BBC reporter Andrew Gift pull cloth up to use canoe enta di flood so as to follow pipo tok Another thing we de for inside dis tori Rivers flooding: 'We dey use canoe take enta our house'15th October 2019 Four pipo die...
'Dog for US fit get better cancer treatment pass Nigerian' Cancer blood test: Nigerian Doctors dey happy 28 African countries no get cancer machine - IAEA Meanwhile, di cost of cancer treatment for world don high well-well, from $75bn in 2009 to $100bn for 2014; dis na 25% increase in five years.
Senator for Nigeria dey collect reach 156 million naira per year.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nigeria drug police NDLEA dey always seize and destroy plenti orishirishi hard drugs.
For 2011, di Nollywood actress launch her fashion line "Fancy Nancy" and open her fashion store wey she dey deal on female fashion cloths and accessories.
Di kwanta between America and Iran don increase plenti dis year as US accuse Iran of attacks for two oil tankers for di Gulf in June and JUly and anoda four for May wey Tehran don deny.
Victims of torture day: Nigeria security still dey do am wella
Di suspended acting Chairman of the Economic and Financial Crimes Commission bin spend 10 days in police custody.Magu nta arrest on 6 July, 2020 ontop allegation say e no fit account for di interest wey enta ontop recovered funds of about N550bn.
Di description of di profile read "It was us", along with one smiling face emoticon.
As e be so, e be like say di smaller Yisrael Beiteinu party na im hold di key to balance di power.
Two regions Greater Accra den Ashanti dey under 14-day lockdown as part of measures to control de spread of de virus.
Female illiteracy: ''Dis na women wey no get any proper classroom education.''
Wetin government dem do to take protect schools for northeast for Nigeria?"
Wetin we call dis foto, Plenti streets for south east Nigeria dey empty as di exercise dey go on Na for Onitsha and Nnewi wey di gbege plenti pass.
Another thing we de for inside dis tori Osun rerun election: INEC don confam Gboyega Oyetola of APC as govnor-elect28th September 2018 Ademola Adeleke: PDP dey para as police arrest Nigeria 'Dancing Senator'7th May 2019 Osun election tribunal: PDP Ademola Adeleke say im dey ready to jam APC for appeal court22nd March 2...
So please put a respect on his name abeg (Kenneth Josiah Omeruo) — Football Genius (@MomaxSports) August 13, 2019 End of Twitter post, 8 Omeruo sign for Chelsea for 2012 from Standard Liege but no ever get di oppourtunity to breakthrough into di first team for Stamford bridge.
Another thing we de for inside dis tori Why Nigeria no wan Alison-Madueke back home5th October 2017 Nigeria: Oga don get 40 years jail for corruption3rd October 2017 Nigerians spend $4.6bn on top bribe every year17th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Infor...
Im remind di branches dem say to sell medicine inside commercial vehicles dey against section 118(1) of Public Health Act 2012- Act 851.
Tori be say di owner come waka go meet one witch doctor, wey ask for $1,000.
But, Nigerians no fully wan pay dia tax because dem tink say goment pipo go tiff am instead of am to go health, education and oda public services dem.
Former Ivory Coast footballer don become mayor Caf President say Cameroon go bi host for 2019 AFCON Gambia Football Federation - GFF dey protest say Olufade na Nigerian im be and e no qualify to play for Togo.
Police tok -ok pesin say dem don arrest and disarm Sgt.
11 December 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Salah and Liverpool bin play for Champions League final last season Champions League: How Liverpool & Tottenham fit join Man City & Man Utd for last 16?
WHO say that area no too clear as na limited research na im dey but dem encourage kontris wey don order di use of face masks for dia citizens make dem study if e dey effective, so everybody go fit learn.
4 March 2019 Wia dis foto come from, Other Na normal day just dey waka pass wen tori land say Kaduna based Eli Waduba wey be Nigerian hyperrealist don meet di eye of American comedian Kevin Hart wey wan buy im artwork.
Obamacare: Judge Reed O'Connor don rule say 'Affordable Care Act' dey unconstitutional
We still neva know if e dey possible make di virus pass from mama to pikin wen di pikin still dey belle.
Even though dat coup fail, e expose how pipo dey frustrated ontop Bongo absence wey dem no no know too much about.
DR Congo Ebola: More dan 1,000 pipo don die 4 May 2019 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di Ebola outbreak for di Democratic Republic of Congo na already di second deadliest for history Di number of pipo wey don die from di Ebola virus epidemic for di Democratic Republic of Congo don pass 1,000 ac...
Everything wey I need for this election, come from the people here," Mwirigi talk.
Forbes magazine tok say Jay-Z wey also be di husband of American singer Beyonce, succeed because e build brands instead of to just dey endorse dem.
“IDPs dem kam for de show and deh laugh, na de only tin weh we fit give dem, joy, laughter, as we objective na for heal pipo”.
John Mahama explain say landlords, real estate investors and tenants go jointly review de Rent Act to provide tax incentives to landlords den real estate investors.
Bye-bye to iPhone 7 with 256GB: Apple don phase am out
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Yasuke tori dey totori French-Ivorian writer Serge Bilé for belle Yasuke also dey dia on dat fateful night wey one of Nobunaga generals, Akechi Mitsuhide, betray and put fire for di warlord palace , trap Nobunaga inside one of di rooms.
Trump Jerusalem decision: Tear gas for US embassy protest for Lebanon 10 December 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di security forces dem bin block di main road wey lead go di big embassy compound Protesters don clash with Lebanese security officers near di US embassy for north of di capital...
Everything wey I learn, I learn am in progress."
"Di senate, wey dey represent taxpayers, go invite pesin to come explain somtin and di pesin go tok say im send im junior officer instead because im dey busy."
Sure, it wasn't suitable for the Thai cave rescue mission, but it could be in the future.
Nigeria Elections 2019: Supreme Court judgement don end Rivers APC career
Skip Twitter post, 1 Alex Iwobi: The Story So Far We our #NaijaBoy - and he's one of our own pic.twitter.com/AWYS8rbVAj— Arsenal FC (@Arsenal) October 27, 2018 End of Twitter post, 1 Today na di anniversary of di first time wey di Nigeria play for Arsenal senior team for 2015.
How Nigerians, odas react to president Buhari visa on arrival for all Africans Tanzania don ban Nigeria from 'visa on arrival "We dey send message to di world say Nigeria dey open for Business."
I no see am for future.
Di president say di use of contraception and family planning methods for men don reduce birth rate to six children per woman.
If we no kill corruption, corruption go destroy us - Buhari PDP say Buhari no get right to make corruption hard According to Premium Times, di certificate wey di minister dey carry na exemption letter wey dem issue for September 2009 because of age, even though she be 22 years old wen she graduate from di Polytechnic o...
Chris Anu, Southern Cameroon Communication Secretary confirm for BBC Pidgin say lawyers di try for secure court hearing for Southern Cameroon leaders.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 How Nigerians receive di tori Since di tori land social media, Nigerians never close mouth ontop di mata.
Probiotics na live, correct bacteria wey dey good for di gut lining and digestion.
Members of di Parliamentary Christian Fellowship say make President Akufo-Addo no fall for di international pressure den accept lesbian, Gay, Bisexual den Transgender practices (LGBT).
Now wey schools don close, and lecturers sef no dey go school, Nigerians for social media tok say di strike don dey useless.
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Madeira airport change Ronaldo statue as e score hat trick18th June 2018 Salah: Di Egyptian god wey conquer England14th May 2018 PFA Player of di Year: Mohammed Salah win big award23rd April 2018 Fela Kuti: Di musician wey goment fight yesterday, dey celebrate tod...
"Igbo dey make me tink faster dan wetin I wan even do sometimes, I dey help pipo finish dia own tinking for way wey e go benefit dem well-well" na so Chuks tok.
"Seven million pipo neva collect dia PVC from di 2011 and 2014 exercise.
Di charge be say dem do mago-mago and dem put hand to help distribute illegal drugs.
Di conversation end wen di student bin confam from di lecturer say na five times 'di thing' go happen, afta which she say "prof, you know wetin?
Another thing we de for inside dis tori Shiite protest: Pipo injure as Islamic Members of Nigeria clash again with police11th July 2019 Nigeria elections 2019: Shiite group protest as Nigeria foreign minister meet wit international community20th February 2019 Why we never release El Zakzaky - Presidency23rd July 2019 V...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria say dem no close Seme border wit Benin Republic22nd August 2019 We 'close' Seme border to fight smuggling - Buhari28th August 2019 Video, Emir of Kano Sanusi Lamido Sanus say Buhari new Economic Advisory Council make sense18th September 2019 Why local rice cost pass forei...
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori 2019 Elections: APC say today court judgement wey say make INEC no put dia name for Rivers elections 'no be di end'7th January 2019 Minimum wage: Nigeria Labour Congress enta road protest new 30k for workers8th January 2019 Buhari hand ...
13 January 2018 You fit don hear people say "dat man, na husband material", or "dat woman na wife material."
Another thing we de for inside dis tori Video, Dapchi Girls: "We dey give Nigeria government support" - Tillerson12th March 2018 US Secretary of State go land for Nigeria for im first visit to Africa6th March 2018 Rex Tillerson: US go give $533M to some African countries6th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit i...
Den e say without de big name dem for team, all man komot e last belle play and deh win Nations Cup.
Village dem laik Kwa kwa, Nake, Bole, Kombone and Mbonge don dey laik say na tsunami pass, house dey for ground and no sign for human being.
ASUU Strike: Nigeria public university lecturers don suspend strike
Another thing we de for inside dis tori Amaju Pinnick sack: How FIFA fit handle Nigeria if true true goment force NFF presido to resign2nd July 2018 EFCC to investigate CAF 1st Vice-President Pinnick, Dikko and oda NFF ogas7th July 2018 Nigeria vs Libya: Na juju Super Eagles go use play?11th October 2018 Top Tori FG ba...
Later, di Australian gofment come decide say dem go dey let us use internet for 45 minutes evri week.
Di last time wey di team win am na for 1982 and most Ghanaians don dey hungry for anoda win for di tournament.
Di part wey surprise plenty people pass be say she finish as di best graduating student among her course mate.
Di passengers go pay for di test.