text
stringlengths
21
14k
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Africa Union don chook mouth for di mata.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di grass still green for di stadium for 2009 Another thing we de for inside dis tori How Aliko Dangote go fit buy Arsenal now wey di door don open for am25th July 2018 MKO Abiola: Buhari change Abuja national stadium name to honour di late icon12th June 2019 June 12 in Nigeria: MKO Abiola National Stadium fotos on Wednesday 12 June 2019 wen President Buhari rename am12th June 2019 Dangote chance to buy Arsenal fit don reduce well-well as one man wan get di club7th August 2018 Caf mission: Cameroon no include Olembe stadium for host CHAN26th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal40 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
I measure the importance and the responsibility of the immense task which I embrace today.
De US statesman visit Minawoa afta Cameroon Minister for Territorial Administration, Paul Atanga Nji bin visit de camp some weeks ago and also dash some tins, laik oil soap and rice for de refugees.
Nigerian senator Dino Melaye show for court today for Abuja, di Nigerian capital.
Na so tori person Usifo Omozokpea meet Adetunwase Adenle of Ecole de dessin wey be artist, teacher and ontop dat one get four Guinness world record for hand.
Dis go confam weda di pesin na owner of di PVC.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Popular blogger Kiki no regret say she come out as gay18th November 2017 Cameroonian film maker Nkanya Nkwai say 'fine film na message'23rd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Jean de Dieu Momo: Cameroon goment wash hand from minister delegate e comments 5 February 2019 Wia dis foto come from, Facebook Wetin we call dis foto, Jean de Dieu Momo Cameroon goment don wash hand for minister and e comments weh e justify holocaust.
But inside anoda video wey show interview wit di wives of im papa, one of dem say she dey give am food.
If you school for abroad you still nid to come back do am too, you go nid to submit your certificate for di Mobilization Department for Evaluation.
Eti-Oni: Di Nigeria village wey dey export chocolate 6 December 2017 Wia dis foto come from, Eti-Oni centre Wetin we call dis foto, Eti-Oni for Osun state na di first place wey dem plant cocoa for Nigeria before dem spread am Di village of Eti-Oni for Osun state don use di cocoa wey dem dey grow to produce chocolate wey dem dey sell for abroad.
But di office na one wey many politicians dey even lobby to get.
New Democratic party leader Jagmeet Singh, tok say di image dey turn belle and e also dey insulting.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone Crisis: UK say dem want sharp-sharp action for peace6th March 2018 Cameroon: President Biya shake e cabinet after long time3rd March 2018 Cameroon Anglophone crisis: Authorities di look for missing social affairs official26th February 2018 Para-military officer helep for dig de corpse as Nso pipo don bury dia queen mother two times6th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Di doctor say na tins like semen count analysis for man and ultra sound for woman na im di genital test go dey like.
Another thing we de for inside dis tori Akpabio go dump PDP join us dis week - APC5th August 2018 Garba Shehu: Nobody dey believe 'cacophonous' PDP lie-lie again3rd August 2018 APC say dia hand no dey inside wetin dey happun for Nigeria National Assembly7th August 2018 President Buhari dey go London go chill for 10 days1st August 2018 Bukola Saraki: Why Adams Oshiomhole dey ask for di 'crown'2nd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Or if dem tell you say di ones wey dey because of over work, no dey available, how you go feel?
■ Make di Interim Management Committee IMC refund di N1.4billion dem spend on COVID-19 to NDDC account.
Another thing we de for inside dis tori Colon Cancer: Too much sugar fit increase your chance to get cancer22nd March 2019 Video, 'Cancer be like stigma' - Survivor15th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Luke Shaw dey among too even though im dey suspended for di match afta im collect yellow card against Barca last week.
Hisbah tok say since di wedding neva happen before dem catch dem, dem go charge dem under di Immoral Act law wey di state get.
Skip Twitter post, 4 What a résumé.
Im contest for di office of president of Nigeria for 2003 and 2007 under di All Nigeria People's Party (ANPP) but President Olusegun Obasanjo of di People's Democratic Party (PDP) defeat am.
Another thing we de for inside dis tori See di free courses Oxford, Cambridge and others dey offer for internet4th December 2017 Graduate don sue Oxford to pay am £1m for dull teaching22nd November 2017 Nobel Prize: Bodi clock scientists don win2nd October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Video dey ground wey show say Mr Sayoc don go oga Trump rally for 2016 and 2017.
Dem elect am so dat e go fit comot politics wey be like say e bin dey for di organisation.
Hajiya "Sadiya Umar Farouq" biography: Buhari youngest cabinet minister profile 10 October 2019 New Informate 24 September 2020 Wia dis foto come from, Sadiya Umar Farouq Wetin we call dis foto, Hajiya Sadiya Umar Farouq na President Buhari youngest cabinet minister Sadiya Umar Farouq na di first pesin to be Minister for Nigeria new Ministry of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development, wey President Muhammdu Buhari create for August 2019.
Wetin we call dis foto, Mohamed Salah na di third Egyptian to win di BBC award Oda awards wey im don win be: Liverpool Player of di Season Football Writer's Association Footballer of di Year Liverpool's Players' Player of the Season Golden Samba CAF African Footballer of di Year Arab Player of di Year As per Europe, na only Lionel Messi stand in di way of di Egyptian god for European Golden Shoe.
But di head of di Nigerian presidential task force for Covid-19 Boss Mustapha bin wanrn say dis kain waka go cccause wahala but northern govnors no listen.
"Dis report no get any basis," na wetin Bakary talk as e order "formal and categorical denial."
Another thing we de for inside dis tori Obama portrait: See how Nigerian-American artist do di official painting13th February 2018 Love letter wey Obama write college girlfriend don show19th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
"Plenti-plenti ways and scales of activities wey we, humans, fit take to quickly reduce pollution.
Samuel suspect say dem do sometin to am or give am sometin during dat time because e no remember to ever think about im family during dat period, or wonder how dem dey.
"We get committee wey we call GNP wey dey work alongside goment to regulate price of maize so dat e no go escalate."
But wen Cameroonians take over town expand and no man try for name de streets again.
Allah is the most merciful we all commit sins.......may Allah(SWT) have mercy on them !!!
Why Diamond Platnumz wife dump am on valentine day Diamond Platinumz: Make una no vex say I kiss Uganda police don ban Bobi Wine concert Na last month BASATA bin ban di song 'Mwanza' say di lyrics contain di Swahili word for "horny" and because BASATA see some of di dance moves for video as bad.
Coronavirus: Cameroon goment shock say kontri pipo no appreciate dia 'efforts' to stop COVID-19
Di daughter wey follow BBC Focus Africa Radio tok, say di poisoning fit be as a result of part of di bullet wey remain for her papa body when dem shoot am for 2015, wen Nigerian army raid dia house.
Di chemical wey di bodi dey release wen woman cum go fit help reduce di pain plus stress for some pipo.
Standing na better step, as e go reduce as person go just dey siddon for long time."
Afta de kontri for Monday and kidnappings for Northwest region, Tuesday na bloody today weh no man bi fit expect as civilians, ambazonia forces die, goment forces wound afta attacks.
Back then for January, two of dem bin dey contest to become di presidential candidate for di governing CNDD-FDD party.
Inside di world first transgender school
How to apply for MSME Survival Fund registration portal Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal Dis na di answers wey goment give to some of di kwesions about MSME Survival Fund registration 1.
Another thing we de for inside dis tori 0:39 Video, Oby Ezekwesili: "I dey run for president to destroy old system", Duration 0,398th October 2018 Aisha Buhari: Lifeless, vote wisely and oda tins wey Nigerians dey tok7th October 2018 2019 Election: Confam list of APC Govnorship candidates5th October 2018 Jimi Agbaje don win PDP Govnorship ticket for Lagos5th October 2018 PDP Presidential Primaries: Top four candidates wey fit gbab di ticket7th October 2018 Image gallery, PDP Convention: Bole, Shaku-Shaku as pipo gada for Port Harcourt6th October 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dis na di second standard gauge line wey go begin operation for Nigeria for 2018 afta di Abuja-Kaduna own start for January.
"I want to give shout out to Deontay Wilder, e show di heart of a champion.
"During NYSC I decide to follow my dreams.
Since 2016, schools dem for Northwest and Southwest don become target as deh burn 40 schools and about 33,000 pikin dem no di go school as deh di fear for dia life.
Police say dem don carri di deadi bodi to di University Teaching Hospital Mortuary Anyigba for Autopsy.
Ghana voter registration mop up exercise make bloody as violent clash between NPP, NDC kill one 10 August 2020 Wia dis foto come from, Ghanaweb Violent clashes between political party supporters for Ghana result in de death of one person, while two others dey inside critical condition during voter registration mop up exercise.
We go dey update una as di mata dey go... Another thing we de for inside dis tori Court don rule say former Govnor Ayodele Fayose fit travel abroad even if im get 'corruption case' wit EFCC2nd July 2019 Yahoo-yahoo training school: EFCC don arrest di proprietor and students of one centre28th May 2019 EFCC dey worry say yahoo-yahoo dey increase for south east Nigeria18th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But some Nigerians say dis kain step too slow, dem want government to do operation cow-leg for Benue State Skip Facebook post, 3 Content is not availableView content on FacebookDe external site no concern BBC.
Di military enter join di mata as people dey fight demsef on top who go replace Mr Mugabe when im retire.
For more info, and to subscribe to our email alerts, visit: https://t.co/JHhXA95bjL— UK in Ghana (@UKinGhana) June 8, 2019 End of Twitter post, 1 Around 90,000 British nationals dey visit Ghana every year.
Ghana Foreign Ministry remove Mahatma Gandhi statue from University campus afta lecturers protest Polytechnics lecturers don begin nationwide strike until further notice Dis time ASUU delegation waka comot from di meeting wey bin last for hours onto invitation from Chris Ngige, Minister of Labour and Employment.Di meeting na still to find way to return university student back to school.
To do boyfriend with yahoo boy na di easiest way to die
"We di try for contact some of Kleda e doctors for gada informate if we fit do some official clinical trials wit proper protocol so dat we fit get proof say deh merecine di cure Covid-19 signs", Bebane tok.
Lalong win wit 595, 582 votes to defeat Senator Jeremiah Useni of di Peoples Democratic Party (PDP), wey get 546, 813 votes.
Kylie Jenner fit become di youngest 'self-made' billionaire - Forbes Magazine "Also I no wan call dis 'bodi confidence' I no dey dia yet.
Di Super Eagles come back from one goal down thanks to goals from Victor Osimhen and Samuel Kalu.
And dis no go be di first time wey di Nigerian goment don comot with loan money to support famers and agric business, but e no dey clear whether dis don really ginger di industry.
ouple fall from ninth floor window as dem dey do kerewa 17 July 2019 Wia dis foto come from, Getty Images One woman don die afta she fall from di ninth floor of one flat for Russia as she bin dey do kerewa, but her partner survive afta e land ontop her.
But di doctor and pharmacist wey attend to am say, dem "look for bite mark" dem no see.
Wetin we call dis foto, Im use both white and yellow candle wen im dey voke To make di rain come down, im say we gatz bring some items: Two crates of beer One bottle of 501 gin Four pieces of kola nut 1000 naira to take break di kola Candles, white and red cloth for di day D day Wetin we call dis foto, Im tell me say na for 1972 im realli show pipo im power, wen im hold rain for one airport Na Friday 17 August 2018 I finally meet Godwin for im house.
Kidnapping for southern Nigeria Cultisim Another thing we de for inside dis tori Boko Haram: Tukur Buratai say di terrorist group don enta Lagos12th February 2020 Nigeria Insecurity: Why Catholics protest for Abuja2nd March 2020 Amotekun: South west govnors and FG don agree on way forward23rd January 2020 Coronavirus update: Police authority for different states tok say di robbery attack wey pipo dey loud no be true16th April 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal27 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Naya Rivera body found: Police confirm dead body of Glee star American actress for California lake
We form plenti round table to address issues wey dey affect ordinari pipo for we kontri and we address issues like drug abuse and human trafficking."
During di jolliment, female musician, Ruby Gyang tok about how BBC Pidgin service take open pipo eyes for di codeine mata.
Skip Twitter post, 1 Will we ever see another like him?
Yeah someone’s dying— sweetner (@MsNjiee) October 17, 2018 End of Twitter post, 13 Another thing we de for inside dis tori Shatta Wale: See how Ghana dancehall star propose to Michy14th October 2018 Ariana Grande don break up wit bobo five months afta engagement15th October 2018 How Diddy take hama pass all di musicians for 20178th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
pic.twitter.com/QGK5yckijD— Toyin Saraki (@ToyinSaraki) July 25, 2018 End of Twitter post, 1 Offa robbers wey kill 33 pipo attend Saraki pikin wedding - Police Bukola Saraki vs Inspector General of Police: Di tori so far Saraki get kweshion to answer - Police Police bin send Saraki letter on July 23 to come answer kweshion ontop di robbery for Offa Kwara State wey kill pass 30 pipo and pipo bin raise eye say dem send letter one day before dem block am.
No be only people wey troway dirty dem arrest; authorities nab people wey dey hawk market for di streets and those wey dey cross expressway with leg, instead of to use bridge, join di list.
Apostle Suleman Senior Pastor of Omega Fire Ministries, Apostle Suleman give many prophecy wey focus on goment work inside di kontri.
Another thing we de for inside dis tori President Buhari promise Nigerians say extra crude oil money go benefit everybodi27th January 2018 President Buhari: Our focus for 2018 na roads, power23rd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you52 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
However, she was killed by Boko Haram recently.
Some pipo for Kano dey suspect say di group wey cari dis mata go court say make dem stop na some politicians dey sponsor dem so as to scata di investigations.
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 After celebrities begin share her tori for internet with di hashtag #FreeCyntoaiaBrown, people don begin dey chook fresh mouth inside di mata.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Ghana observe national fasting and prayer today as covid-19 cases reach 53 Ghanaian traders agree say dem go lock dema shops dem join de fast and prayer agaisnt covid-1925th March 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Dan Kitwood/GETTY IMAGE Wetin we call dis foto, Berwyn prison for Wrexham, Wales For human rights activist Livingstone Wechie, dis plan good because e go make di family members of di prisoners wey bin dey UK prison to fit see and visit dem wen dey finally transfer dem back to Nigeria.
Here na di rundown of di main shows and stars for di running of di biggest awards for US TV.
(@zadde_yo) November 6, 2019 End of Twitter post, 9 Wia dis foto come from, Pintrest Wetin we call dis foto, Pete Edochie be Catholic Christian Another thing we de for inside dis tori Mercy Aigbe: Why pipo dey feel say artists for Nollywood dey do runs?10th October 2018 Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency9th October 2018 Why Oscars disqualify Genevieve Nnaji 'Lionheart' film5th November 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
Why Nigeria's women get a 50% election discount Gboyega Oyetola of APC don win Osun govnorship election Dem disqualify oga Shittu say im no do National Youth Service Corps (NYSC) but dem no give reason why dem say no to madam Alhassan.
Di country dey among di 128 countries wey vote against president Donald Trump decision for United Nations.
Your wound for day go quick heal pass night wound
Dis na proof why civil servant Ada Onyeka for Onitsha, south-east Nigeria talk say she dey believe men of God when dem talk dia prophecy for di new year.
Dem say SARS bin claim Kazeem na mago-mago pesin, even afta dia player show dem im ID card.
Fuel price in Nigeria: Filling stations don change pump price begin sell with 160 to 161 naira
Another thing we de for inside dis tori #BringBackOurTaadiGirls: Suspected Nigerian kidnappers cause outrage for Ghana over three girls dem kidnap23rd January 2019 Ghana opposition boycott Ayawaso West Wuogon by-elections after shooting incidence injure seven31st January 2019 Ghana army dey train US military for jungle warfare25th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 1 What about this?how you won the battle?
APC congress: Wetin tori pipo say happen for states Dem cancel di primaries for Ekiti, cancel congress for Adamawa and gbege happen for Rivers and Delta states.
Uganda army don launch dia own condoms
Alimi, wey claim asylum for UK in 2008 tok say, di recent anti-gay law for Nigeria wey dey dangerous and harsh, don give chance to gay pipo wey dey fear before, chance to move to UK, to live good and free life.
Pope Francis say im no like as church members go dey use dia phone anyhow as im dey celebrate mass, even priests and bishops join.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Di NGO Bill wan make Nigeria create new Federal Agency wey dem go call di NGO Regulatory Commission, to control how NGOs and civil society organisations dem dey work for di country.
Buhari has never been known to move this quickly.
Citizenship rights Section 26 (2) (a) of di 1999 Constitution give di right of citizenship to any woman wey marry Nigerian man but no be so for Nigerian woman.
: Beirut explosion casualty dey increase as Lebanese dey spread 'missile' conspiracy - See wetin di port city look like now, plus French President Macron & world reactions6th August 2020 Ammonium nitrate: Lebanon explosion in Beirut na 2700 tones of dis chemical compound blast damage di port - Simple explanation of dis fireworks wey explode like bomb dey here5th August 2020 Lebanon before and after: Beirut explosion, oda bomb blast wey shake di Middle East nation5th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?