text stringlengths 21 14k |
|---|
Im tell dem make dem carry bible instead of phone. |
And im insist say im no get any hard feelings say im don dey criticize di ruling All Progressives Congress and President Muhammadu Buhari. |
"Na wetin I earn from dis business I dey use support my family for house, all my four children dey school and dia father no get work, so for 12 years now, na dis danwake business dey helep us, so di effect of di smoke from firewood no dey even disturb me at all." |
Now, na over 24 women don accuse of Weinstein of sexual assault - di man say im dey innocent. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Defending champions Germany dey go house27th June 2018 Pogba brother: German club reject Mathias to play for dem sake of e too fat15th August 2018 Mesut Ozil: Arsenal midfielder say im no wan play for Germany again23rd July 2018 Nigeria v Argentina: Super Eagles don comot for World Cup afta 2-1 loss to Argentina26th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 And some I-no-gree people wey di popular musician Charlie Boy dey support wan know why Mrs Ololo no come to dia rescue when di state government demolish new market for Owerri. |
Tolani release her first single 'Tenderoni' featuring Nigerian Musician, Skales, for Dec 2017 and since then, she don get about four singles to her name. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Security forces dey clash with protesters Dis na after authorities bin close di border with Nigeria because of people wey wan protest for di English speaking region of Cameroon.1st October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tins Nigeria must fix to enjoy AfCFTA Wetin we call dis foto, Nigeria joint border security team na im dey responsible for Ex-Swift Response Oga Ali explain say di security of Nigeria and Nigerians dey more important and if di border closure dey yield positive result, den di goment go kontinu wit di programme. |
E add say di kain student wey im be online training no fit work well with am. |
Skip Twitter post, 2 GOD BLESS YOU SHATTA WALE FOR PUTTING GHANA ON THE WORLD MAP YOU ARE GEM TRUE ALIEN FROM A DIFFERENT PLANETS. |
Beckham rubber team don get license to join America Major League Soccer and dem suppose begin play for 2020. |
Di commentator na di one of di pipo dem descend ontop, say im too gbadun Mo Salah because how im too hail am. |
Tori wey dey comot be say all di three people wey wound be Chinese and one of dem wound bad-bad. |
Aside from di fact say di Donkey small come get long ears, black, black mark stain im face. |
Sexual harassment embarrassment don turn to big gist again for di world; sotay people dey use #MeToo talk about how di thing affect dem.19th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Mr García serve as president from 1985 to 1990 and again from 2006 to 2011. |
E talk say di company, Whitefish Energy Holdings na di only one wey meet di requirements for money wey no too much. |
Oshoala na player wey don win African Player of di year three times and win di Golden Boot and Golden Ball for di U20 World Cup for 2014. |
pic.twitter.com/VhrwqfXtgo— Uganda Biodiversity Fund (@ubf_info) September 5, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Prince Harry, Meghan and dia pikin Archie don land Africa on a 10 day trip23rd September 2019 Video, Meet man wey dey save snakes, oda animals for Lagos24th June 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Dis time wen e burn, ogas for di area say di cathedral na minutes remian for di church to destroy totally. |
Di Eastern Orthodox Church wey bin first build di cathedral, plus Greece, wey be home to millions of Orthodox followers don condemn di proposal. |
"To go attack and kill people wey dey give help don show say dem dey behave like animals; e dey bad for God and human being eye," na wetin im add put. |
"As she wake up around 7pm na im she see semen for her body and she confront di doctor about why e rape her and e tell her to keep am secret because of her marriage." |
Though she work wit her husband and not for am, she no too get di accolade she deserve. |
Another thing we de for inside dis tori Abiola Ajimobi death: Lagos state goment confam say di former Oyo state govnor die with coronavirus26th June 2020 Coronavirus cases: How Cameroon 'scale up' 10,100 recovery25th June 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
According to BBC White House reporter Tara McKelvey at di time, di reason she give simple. |
John Mahama blast Prez Akufo-Addo over 307 ambulances he dey take 'chop fans' 31 January 2020 Wia dis foto come from, Nana Akufo-Addo Former President John Mahama blast government over de fanfare wey dem take distribute 307 ambulances across Ghana dis week. |
Another thing we de for inside dis tori EFCC boss Ibrahim Magu 'strongly believe say na corruption cause coronavirus'18th February 2020 Magu: Nigeria big politicians wey go prison under di EFCC boss7th July 2020 EFCC convict 1,245 pesin including three Governors for 2019 - Magu7th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal25 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 10 Four tins Erica latest interview tell us about her. |
Di LTA say dem get issues wey dey affect dem to expand di small country road network. |
Sakiru tok say, "we bin tell goment pipo say di dam diversion wey dem do no too big and e no go fit cari wata wey dey flow from Shiroro dam but goment no hear and now we dey suffer am." |
Sweet snacks wey dem package Chocolate and sweet dem. |
Beer wey get 'igbo' inside go soon land your domot South Africa goment bin don try to dey ban di drug wey dem say no dey good for pipo health but dem neva tok about dis new judgement. |
We ask Professor Garba Ibrahim Sheka, Engineer Yabagi Sani and Malam Ibrahim Disina, one Islamic scholar, for di answer and dis na di 10 reason why: 1. |
Dis na wetin we know 21 May 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pipo wey dey enter mosque must wear face masks and wash dia hands Sultan of Sokoto, Sa'ad Abubakar don ask Muslims for Nigeria to avoid wia plenty pipo gada as dem dey prepare to mark Eid-el-Fitr celebrations. |
"E no dey practicable and sustainable. |
"Yesterday wen her husband reach house (dia domot for Lagos) im see her yakata for ground, by di time dem rush her go hospital doctors say she don die." |
Bonhams bin dey expect to raise around £200,000 - £300,000 for dis artwork but di customers wey wan buy dis work just dey push di price up dey go. |
Afta Bouterse play active role for di 1980 coup d'etat against Prime Minister Henck Arron, dem promote am to head of di army and make am de facto leader of Suriname until 1987. |
According to oga Abayomi, di third pesin na man wey travel enta Nigeria from Germany on March 13. |
SRC president for di school Sammy Gyamfi say di results no be accurate reflection of di performance of students. |
Skip Twitter post, 1 Funke Akindele to star in Avengers - The infinity war. |
According to statement from Lagos State Emergency Management Agency (LASEMA), joint rescue operation with pipo from Lagos Fire Service, reach di site to comot di bodi of di victim, wey dem don hand over to Police. |
I no stop anybodi wey wan be president", Duration 2,0421st January 2019. |
"Wen I take am, I dey forget evritin," im talk. |
'My African name no allow me get jobs for abroad* 'I dey proud to be woman brick layer' Di clinical nutritionist also list some oda belief wey get to do with taking of traditional concoction to make di pikin for belle small. |
Na di kontri President Nana Akufo-Addo on Friday announce am say im don meet with di family of former di UN oga and dem don agree on burial plans. |
Another thing we de for inside dis tori Wetin dey make Southern Cameroon Vex?26th September 2017 Wetin dey vex people for Southern Cameroun31st August 2017 Cameroon: Explosion for protests while President Biya dey UNGA22nd September 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Worker for de regional station bi receive call from person weh e no know and e bi say dey di kam kidnap Divisional Officer, Governor and take over de region station as de station manager be alert governor. |
Ambassador Deborah Malac don draw ear give Uganda say make dem finish di investigation sharp-sharp, otherwise e go hard governments to trust dem again. |
Dem explain say dis be massive turnaround from last year, when it de Ghana cedi weaken by up to 13%. |
Plenty flood still dey for many parts of Houston and e don reach like 20 people wey don die. |
People like UCHE only knew OTOGE was used to unseat one @bukolasaraki OTOGE is not a voodoo used in sacking politicians It means Enough Is Enough pic.twitter.com/65rrb85zfw— Madam Ó TÓ GÉ (@MissOzil10) February 28, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 #OtogeLagos must stand. |
On Friday one high court for Kano state, wey Justice Nasiru Saminu be oga don stop Governor Abdullahi Umar Ganduje to appoint new four emirs for di new emirate wey dem create for di state. |
Victim - Extra-judicial killings: "Six months afta police kill my husband we never get justice" - Victim 3 September 2019 Adah Jumbo still dey heartbroken six months afta her husband die for police hand for Nyanya area of Abuja. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria v Argentina: Super Eagles don comot for World Cup afta 2-1 loss to Argentina Lionel Messi score for first half as Argentina beat Nigeria for dia last Group D match to qualify for second round.26th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dem take dis decision after dem hold meeting with di federal government team. |
Dis goment don fail woefully and Nigerians sef don realise am." |
She say na dis morning dem get report of fire wey burn di conference room of dia office but e no too destroy tins like dat and dem don quench am. |
Wia dis foto come from, Instagram/Basetsana Kumalo Wetin we call dis foto, Basetsana Kumalo win Miss Soweto and Miss Black South African when she be 16 years for 1990 For every year, former Miss South Africa and businesswoman Basetsana Kumalo dey do campaigns for South Africa but she put eye well-well on top di #RedScarfChallenge wey be campaign to help girls wey dey inside village wey no fit go school because dem dey their period. |
Trump average score na 12.34, im push James Buchanan di America president wey dey power when America go Civil War comot from last position. |
Di audition go start from May 20 and e go end for May 30. |
Wetin goment suppose do make new airline no die like e grandpapa Nigeria Airways Nigeria Air: Dem go serve Jollof inside? |
Im sing say, "Open your eye evriwia, Archbishop na miliki, Pope na enjoyment, Imam na gbaladun... My pipo dem go dey follow Bishop... Dem go carry all di money, dem go juba Bishop..." Since mid dis year, some Nigerians don dey yab pastors wey dem feel say dey mumu dia church members, dey deceive dem make dem sow "seed" before God go bless dem with plenti money. |
Dem say no update dey yet on pipo wey di collapse building fit don affect. |
But for this technology age, we need to careful well-well. |
Dat time, militants wey connect to di so called Islamic State tok say na dem do di attacks. |
E give me opportunity to film for CNBC for Asia, Australia and Europe". |
"Dem go fit on di microphone and camera for your phone for any point, and dem go record everytin we dey happun for our side. |
For de fact say Limbe/Buea dey na for Anglophone region wit Anglophone crisis, authorities gte for take security serious. |
So section 113 for penal code di punish Mimi Mefo for fake news, lies weh e fit harm public authority and section 154 for criminal code fit punish e for insult for civil servant plus say e fit incite revolt against goment. |
Another thing we de for inside dis tori PDP and APC no go rule Nigeria again - Oby Ezekwesili5th February 2018 IBB statement on Buhari don cause confusion4th February 2018 Nigeria: Obasanjo don launch 'Coalition for Nigeria Movement' inside Ogun State1st February 2018 Video, Nigerians talk dia own on top Obasanjo coalition movement1st February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Army talk-talk person, Brigadier General Texas Chukwu for statement on Sunday talk say dem arrest di suspects during wen Presidential Assessment Team to Mbayer/Yandev and Kaambee wards in Benue State dey waka to see all di palava wey herdsmen don cause. |
Another thing we de for inside dis tori Africa Day: Davido, Burna Boy, Tiwa Savage, Paul Okoye, M.anifest dey use YouTube concert celebrate continent Big big music stars go enta YouTube on di evening of 25 May to jolly di day wit stay at home concert for Africa Day.25th May 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For 2015, Bett make history for China as di first Kenyan to win world gold for distance wey dey shorter than 800m. |
Kevin Spacey: Netflix don suspend season 6 of House of Cards 1 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kevin Spacey dey play President of di United States fo majority of di show, "House of Cards" Netflix, di company wey dey do popular TV show 'House of Cards' don suspend di production of season six. |
"E don tey wey e dey wild and e still dey wild." |
#FreeMimiMefo pic.twitter.com/q98QiYUG1T— Eugene N Nforngwa (@EN_Nforngwa) November 8, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 ️️️#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo#FreeMimiMefo pic.twitter.com/7vmqw9VD5O— 1000 forms of fear (@randzejude) November 7, 2018 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Mimi Mefo: Freedom of speech still dey far for my kontri2nd November 2018 Cameroon: Kidnapped PSS Nkwen pikin dem don meet dia families7th November 2018 Paul Biya: 85-years-old take oath to rule Cameroon for anoda seven years6th November 2018 Cameroon: 'Absentee president' and six oda tins you suppose sabi about Paul Biya6th November 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Another thing we de for inside dis tori 100 Women: Women fit change dis world inside one week?27th September 2017 Video, 100 Women: Why women and girls no sabi read or write?7th October 2017 100 Women: Meet Susi Pudjiastuti, di Indonesian minister wey dey bomb boats5th October 2017 How Lupita Nyong'o and oda women fail test for Hollywood3rd March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Port Harcourt: How Kpofire fuel dey cause palava for di Garden City |
Di school pickin dem bin die when one thing wey dem dey take play explode. |
Ghana Presidency blow Ghc70 million on foreign trips den ‘item 13’, minority want probe |
World Vitiligo day 2018: 'White spots wey do my skin like Michael Jackson turn to blessing' |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pipo no dey get blood wen dem need am for Nigeria Who fit donate blood? |
Many tins join bodi including weda e dey for family and how pipo fit take handle life stress.' |
Another thing we de for inside dis tori 7:25 Video, Africa Eye: How one codeine investigation change Nigeria, Duration 7,258th June 2019 Burning Cameroon: Pictures wey you no suppose see27th June 2018 9:40 Video, Anglophone crisis: Di videos wey you no suppose see, Duration 9,4027th June 2018 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Oga Famous-Cole no fit talk if anybodi don die but im say di Railway Police Command don dey in charge and all di emergency people wey suppose help don reach ground. |
Federal Medical Centre Owo, Ondo state. |
Some tailors dem and people wey dey sell clothes bin don find small solution to dis wahala. |
Genevieve Nnaji don sign film deal with US agency King of Boys, Black Panther, Chief Daddy and oda feems wey totori pipo for 2018 Lionheart follow one woman wey take ova compnay gbese afta her papa die with her uncle. |
Another thing we de for inside dis tori Gay: Nigerians follow top list of pipo wey dey find asylum for UK sake of dem be gay29th November 2018 Gay rights: US dey vex for Zambia onto imprisonment of gay couple24th December 2019 We no deny Bishop Oyedepo American visa - Di US Embassy for Nigeria31st January 2020 No be crime for man and man, woman and woman to do kerewa for Botswana11th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di music artist talk say after di song come out e get plenty airplay but na di video help am, and im no get any regrets. |
As goment wan stop de march, supporters for regime di condemn Kamto say kontri don get enough problems wit de fight for Anglophone regions and e no need for add problems wit march. |
Authorities arrest 115 members of di joinbodi. |
Nigeria: Evans say im dey guilty Nigeria: Police don catch Ifeanyi Dike Wia dis foto come from, Google Wetin we call dis foto, Di senate decision na after so many kidnapping dey happen for Nigeria. |
I be your friend, I go try to tell you wetin dey right for you. |
Dis na afta Appeal Court for Abuja confam di suspension of Adams Oshiomole as di National Chairman of di ruling party. |
Skip Twitter post, 13 This government will not let that continue to happen. |
Hand sanitizer and face masks go also dey enforce for di school. |
Why you dey use big man browser forgorsake? |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.