text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Nigeria D'Tigress beat Senegal to claim Afrobasket 2019 champions19th August 2019 Why man and woman no fit play football togeda?13th June 2019 Samson Siasia: Fifa don ban di former Nigeria international player for life sake of bribe16th August 2019 Na lie say Super Falcons players no wan comot hotel for France - Media officer23rd June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dis first time wey Nadal reach Number 1 na August 18, 2008 at age 22.
This is Nigeria video: Falz no ready to follow MURIC warning Wetin be dis Hijab palava for Twitter?
Tori be say, dis naked visitors first show for di museum before di main opening hours.
"Carlo na di perfect appointment for us," e add.
Skip Twitter post, 2 Am so happy to be Joining a team that helped me grow so much last season..
'My husband beat me sotey my belle comot' How you fit know pickin wey dem dey do sex abuse Mrs Vivour-Adeniyi say even though e be like say e dey tay before dem get justice, make dem dey confident, do everything dem suppose do on time like medical test to confam say wetin happen, really happen.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon Anglophone crisis: governor don ban firearms, ammunition business2nd February 2018 Cameroon Anglophone crisis: Bloody Tuesday for Bamenda afta attacks for different areas4th September 2018 10:53 Video, Cameroon crisis: Di soldiers wey kill dis woman, Duration 10,5324th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
No be di analysts para o, dos ones just continue to dey ask am kweshion about gross margin and wed aim go launch app, na pipo wey dey watch for twitter para.
Another thing we de for inside dis tori Ogoni killings: Notorious gang na im kill pipo, burn houses for Okwali - eye witness15th August 2019 Rivers state university 'cult clash' claim anoda student life31st July 2019 Port Harcourt: Police dig deadi bodi of girl from bedroom of suspected ‘killer’ boyfriend6th December 2018 Gunmen kill Bureaux de Change operators for Port Harcourt3rd August 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
5 tins to do if you no wan be drug addict again Special coded Blackberry wey drug dealers dey use Police believe say di woman swallow di capsules dem for Sau Paulo, Brazil, and dem give her instruction to deliver am to one Nigerian wey dey live for Delhi.
If 26 December fall on Sunday, den di holiday na di following Tuesday.
Another thing we de for inside dis tori Man Utd v Arsenal: Di Gunners still dey Unbeaten but Unai Emery no happy with di result Manchester United and Arsenal play 2-2 for Old Trafford to carry di Gunners unbeaten record to 20 games6th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Faye Mooney dey visit Kaduna from Lagos wen unknown gunmen shoot am.
Nigerian pharmacist Ahmed Yakasai wey don dey di profession for over 34 years don blow alarm recently for social media say fake Coartem tablet don plenty for ground.
Ministerial List: Buhari don set to assign ministers portfolio
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Soldier dey watch after fight-fight wey happen for Northwest and Southwest region for Cameroon For seka shooting weh e bi deh between government forces and unknown gunmen, pipo for Manyu division don run from dia village dem, some go for side for Nigeria.
Afta dis message, security for tight for different places as delegate for national security don say, make all 10 delegations put security make pipo no over do anytin.
Trump "shithole" comment: Africa leaders dey react
Best Roots Gospel Album For albums containing at least 51% playing time of newly recorded, vocal, traditional/roots gospel music, including country, Southern gospel, bluegrass, and Americana recordings.
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Another thing we de for inside dis tori Shisha vs cigarettes: 5 reasons why shisha smoking worse pass cigarette31st December 2018 Why Nigeria wan begin arrest pipo wey dey smoke shisha5th June 2018 Coronavirus update: ''E dey pain me when i meet villagers wey neva hear of coronavirus''17th April 2020 Coronavirus: Fake news wey don spread about Covid-19 for Africa7th March 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
According to di complain, students for SS2 and SS3 bin wan get gbege - so dem cari tins wey dem go use fight enta di school before e happen.
Di man start bodybuilding to improve im performance to play rugby but now, im also don become bodybuilding celebrity for United States.
Di first tin she tell me wen she enta di room na 'Wetin we go chop for night? '"
Di former captain of di Ivorian Elephants bin suffer one heavy blow for mid-July, wen diAssociation of Ivorian footballers (AFI) no gree sponsor am.
Ishiguzo wey bi former player of Stationary Stores of Lagos, involve for injury wey end im career for 1997, and dis make dem cut im right leg comot.
For some places for Anglophone regions, na so-so gunshots full everywhere.
Another thing we de for inside dis tori 1:21 Video, May 29: Buhari goment deliver infrastructure?, Duration 1,2123rd May 2019 Minimum wage in Nigeria: How you fit survive on N30,000 monthly29th March 2019.
222nd November 2017 Nobel Prize: Bodi clock scientists don win2nd October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Wia dis foto come from, CAF For di Youth Player of di Year category, Nigeria Victor Osimhen and Samuel Chukwueze collect nomination togeda with twelve odas.
Di best way to understand how Robert Mugabe make im name, na to know wetin im do during guerrilla war for 1970s.16th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Love you for LIFE — Mrs.
Make goment respect freedom of speech, association, expression and make political actors tak'am easy", Guteress tok.
Bayern Munich beat Paris Saint-Germain to become di champions of Europe for di sixth time
Abdullahi talk say, ''Di opposition dey look for anything, anything at all to return back to di way people dey send dem before-before but Nigerians don sharp now'' Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Di next question people dey ask na wetin suppose happen to employee wey disobey im oga.
Another thing we de for inside dis tori South Africa xenophobia: 10 years of attacks on foreigners1st April 2019 Xenophobic attacks for S/Africa go make Nelson Mandela turn for im grave - Abike Dabiri-Erewa1st April 2019 Xenophobic attack provoke South Africa to reply31st March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Foreign digital investments go dey regulated As we don tok before, foreign issuers and sponsors go dey registered as entities under di SEC wey go regulate dia activities.
Ibidunni Ighodalo: Biography of di late Pastor of Trinity House Church and founder of Elizabeth R events company
Di lecturers joinbodi say dem go strike if dia October salary no enter.
Yaba market march to stop touch-touch make us almost chop beating How Africans see sexual harassment?
Abike Dabiri - FBI List: Surrender and go clear your name if e dey US list of yahoo-yahoo - Abike Dabiri 23 August 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Yahoo yahoo boys dey try get personal information to tiff moni from pipo wit computer Nigerians in Diaspora Commission don advise those wey dia name appear for list of 80 pipo wey America goment dey accuse of yahoo yahoo say make dem surrender on dia own or di goment go hand dem ova give America.
BBC Pidgin Edo Governorship Election Debate: Osagie Ize-Iyamu, Godwin Obaseki, Jones Osagiobare lock horns ahead of 19 September Edo vote
Wia dis foto come from, Getty Images Who be Juice Wrld?
Another thing we de for inside dis tori Enoch Adeboye: Three facts wey make dis Pastor still dey popular for Nigeria See three sharp facts wey make Pastor Enoch Adeboye dey popular for Nigeria2nd March 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election53 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Dem first carry am go court for October 10, 2011, since dat time im bin dey for prison custody.
While Shatta Wale na multiple award winning Ghanaian born producer and reggae-dancehall musician.
By di time dis war end, na about 17 million soldiers and civilians die put.
Although di medicine for TB dey for Nigeria and e no too expensive, pipo gats first go hospital.
Another thing we de for inside dis tori Inspector General of Police don snub Senate for third time9th May 2018 Inspector General of Police go Bauchi while Senate dey wait am for Abuja26th April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ka3na and Tolanibaj 'gbas-gbos' sake of food Wia dis foto come from, AFrican Magic website Di whole situation start for kitchen wen, Ka3na change am for Tolanibaj say she dish food afta she don eat early in di morning.
But e get sometin wey dey wrong.
Ronaldo ogbonge Champions League display wey make pipo shout wow!
In November 2012 - Nigerian goment via di federal goment place N50 million on Shekau and N25 million each on oda four members of the sect.
One Federal High Court for Port Harcourt bin don deny di group application but dem come appeal am so court fix hearing for di case for Monday 23 April 2018.
R Kelly neva chook mouth for di mata.
Dem born Prince Idakwo Michael Ameh Oboni for 1948.
Wia dis foto come from, JOHN MACDOUGALL Im also say Ghanaians and Nigerians be brothers and sisters dem and Ghana dey for Nigeria mind.
o Bra Day: Pipo dey torchlight cancer awareness in special way 13 October 2018 Wia dis foto come from, @geneva_la_jade Since Saturday morning, #nobraday don dey trend on top social media as many girls begin post pishure of diaself.
I did not know about it!— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) August 5, 2018 End of Twitter post, 1 Dis mata dey land even as di special lawyer Robert Mueller dey do investigate to see weda Russia join hand to help Trump win di election.
CBN want Skye Bank customers to know say: Dia money dey safe for di new Polaris Bank Bank go open norma norma from Monday 24 September Dia information and records no go change inside di new bank Di board, management staff and all employees of Skye bank go still remain Wia dis foto come from, Central Bank of NIgeria Wetin we call dis foto, Di official statement wey CBN comot also tok about why dem withdraw Skye Bank licence Another thing we de for inside dis tori Polaris Bank: CBN don carri leg ontop Skye Bank, withdraw dia licence21st September 2018 Nigeria President don choose new CBN Deputy Governor2nd February 2018 Go-slow hold robbers wey go rob bank14th June 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Colbert Gwain, human rights activist for Bamenda say e di doubt how schools go start in di two regions with de sentence.
Now wey she don turn 25, di movie sequel to her first hit, Di Kissing Booth, don dey on Netflix.
'No be clean up, na cover up'
But di mata change wen high-speed internet land.
White nationalists don return to Charlottesville 8 October 2017 New Informate 9 October 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, For di August rally wey dis foto show, demonsrators carry torch march go General Lee statue White nationalist protesters don carry demself go back Charlottesville for United States, two months after fight for dia kill one woman.
No be di first time people dey play without country and e dey come down to two reasons.
E find out say nothing like bulk uploading - FaceApp dey only take di particular foto wey di users decide to submit.
Due to what a policeman did to them, from what I hear.
We bin restrict our services only to 2020 platform.
Wetin concern Africans with 'Black Friday' sef?
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Why DSS never release Omoyele Sowore We go cari DSS go court - Falana Nigerian goment accuse Sowore of treason Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 E no end dia, local tori pipo report say, Nigeria Bar Association wey be di join bodi of lawyers dey call for di suspension of di Director General of di Department of State Security, Yusuf Bichi.
She charge Ghana Police say make dem go into di matter den ensure say di girl en brothers, others wey kick am for di floor den en father all go face di law.
Make we torchlight who don ready, when dem go restart and di conditions wey dey ground.
Di acting VC go head di school till federal goment settle di kasala.
Im also act for Netflix feem Beasts of No Nation about child soldiers.
Abdellatif need to deliver because all of Qatar dey rest on di young goalscorer.
Williams say e don tey wey she don dey reason am and she know say e go make sense.
#Etiosadecides: BBC Pidgin, MediaRoomHub, and Pulse Nigeria wan hold Eti-Osa House of Reps debate Di five candidates na: Olubankole Wellington (Banky W) wey be di candidate of di Modern Democratic Party (MDP), Ibrahim Obanikoro All Progressives Congress (APC) candidate.
New Nigerian Passport wey fit last 10 years don land
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Buhari no go miss di plenti yabis wey Mr Fayose dey always yab am Buhari Bumper-to-bumper E possible say na Mr Fayose dey yab President Buhari pass among opposition pipo.
NDDC boss collapse for probe hearing From probe of N40billion to Financial Recklessness Charles Odili for di Statement come point out some things for clarification and explain say: ●Prof.
Dem sell me three times for Libya"
For di state, di Sharia wey dem dey do mean say law dey wey ban single ladies to dey waka afta 8pm.
"She tell me say dem dey bring pipo to Lebanon, Dubai to work as supermarket salesgirl and odas.
Clarence Seadorf: Cameroon sack dia coach afta Lions komot for Afcon
Wetin we call dis foto, Olajumoke believe say future go dey great So na wetin cause this kain thing?
Who be Kate Jones AKA Ka3na?
Burning tyre, cross over night and oda tins pipo dey do on New Year eve for Nigeria Buhari also use im January 1 statement do campaign wen e tok say; "I hope you (im kontri pipo) go vote for us dis 2019 to get anoda four years for office, as una do for 2015."
Di kontri na African industrialised economy, but na also one of di world most unequal.
Another thing we de for inside dis tori People wey dey enter UK don reduce E be like say Brexit na one of di reasons why people no dey go UK again.24th August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers16 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Price don become activist against inequality for di US.
Di plane, wey Air Peace get, dey fly come from Lagos go Akure airport for Ondo state on Saturday but e no fit land because plenty cows dey block di runway.
For join-bodi meeting wit tori pipo, Lt Gen Yasser al-Atta say dem go sign final agreement on how dem go take share power wit di opposition alliance - di Declaration of Freedom and Change Forces (DFCF) - within 24 hours.
E dey like dream," tok Nadal.
Di Tripartite Committee include di goment of Nigeria, Benin Republic and Niger Republic.
So people dey ask, 'how far?'.
Another thing we de for inside dis tori "Nigerian schools resumption" date latest update from federal, state universities on day to resume afta Covid-19 lockdown12th September 2020 Nigerian schools resumption date and private universities concerns as FG okay reopening of schools4th September 2020 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Liberia don ready to do second round election 13 December 2017 Wia dis foto come from, ISSOUF SANOGO Liberia don ready to do dia second round presidential election.
For Yemen, South Sudan, Syria, Lebanon, CAR, Ukraine, Afghanistan, and Somalia, e pass quarter of di population wey dey face serious hunger crisis.
ria 'sex for food' report wia e dey?