text stringlengths 21 14k |
|---|
Na for social media di commission enter to clear di claim wey dem say na fake and e dey deceive people. |
Wia dis foto come from, Alhaji Abdulfatah Ahmed Wetin we call dis foto, Di Senate President Dr Bukola Saraki na also former govnor of Kwara State While some believe say senate president fit get hand for di mata, oda pipo for Kwara where Saraki come from, odas believe say dis accuse na to spoil senate president show for 2019 election. |
Opposition lawmakers boo President Buhari as im carri 2019 budget go National Assembly Nigeria 2019 spend moni plan don ready Skip Twitter post, 1 Four more years, in sha Allahu! |
Happy Anniversary to the King and Queen. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Ivorian midfielder Yaya Toure win di English Premier League with Manchester City three times E also score 79 goals for Manchester City, di most by any midfielder for di club during dat period. |
No dey buy bottle water Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Hawking dey banned for Lagos, Nigeria. |
Deputy Commissioner of Police (DCP), Kolo Yusuf na im bin dey head di Squad. |
She tok say hairstyling dey contribute to di majority of alopecia cases, and for some na genetic situation. |
Musk say im rocket fit carry double di load wey one rocket Delta IV Heavy fit carry, and di cost less, like 30% of am. |
Former President and current opposition leader dey complain over de deployment of security personnel for birder towns and places wey Ewe people dey live. |
Another thing we de for inside dis tori Why flood dey hammer Africa30th August 2017 Nigeria flood 2018: Dis year flood fit tie wrapper pass di wan wey happun for 2012 - NEMA19th September 2018 Video, Meet woman wey dey save Sea Turtle27th September 2017 World Environment Day: Time don reach to ban plastic use for Nigeria5th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Group buying - choose your nebours from beginning. |
Another thing we de for inside dis tori Go-slow hold robbers wey go rob bank14th June 2018 India man wey thief 120 television from hotels29th November 2017 Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 India: Minister enter wahala as im piss for public20th November 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Some other people feel say cinema go full wit plenty people wey just one see di actress for di film. |
No oda lesser gods suppose dey di king palace. |
League 1 clubs go get FCFA 3 million and league 2 go get 2 million each, say make deh use'am well for pay players and technical staff. |
Skip Twitter post, 1 Today is #WorldMalariaDay. |
Villagers quickly rush di baby go hospital wia doctors clean am up and declare say im still dey healthy. |
She fit bring di 'women in politics' mata wey some pipo dey find dem believe say she go be strong candidate Skip Twitter post, 5 I have reasons why I personally want Ngozi Okonjo-Iweala over Peter Obi as running mate for Atiku in next year’s election. |
Former tok-tok pesin of Nigeria Super Eagles Colin Udoh wey also be tori pesin, say one of di players tell am say dem dey owe dem bonuses from two games against Gambia and Senegal from "as far back as two years ago wey reach N2 million." |
But on dia way, military pipo dem wey don dey look for Gana tey tey come wey lay dem. |
She dey use di work to take care of fifteen pipo wey dey live with her. |
Police bin cari di suspect for Tuesday as im drive for Senator Abba Ali road around Mohammed Dikko Stadium for Katsina. |
Odas for di meeting na di PTF national coordinator, Sani Aliyu; di Minister of Health, Osagie Ehanire; and di Director-General of Nigeria Centre for Disease Control, Chikwe Ihekweazu. |
Leon Balogun don sign for Brighton President Akufo-Addo order for arrest of GFA Chair over fraud Im start im football career wit Ranchers Bees for Nigeria before im join Nigeria Professional Football League side FC Taraba for 2013. |
Dem tell newspaper for Israel Haaretz say ''di idea na to give discount, attention and gift to person, to talk say we see you, we know di kind special condition wey you dey now, and because of dat we wan do you favour.'' |
Animals wey dia hustle dey make money pass you Innocent Mburanumwe, wey be deputy director for Virunga, tell BBC say di illegal hunters kill di gorillas dia mama for July 2007. |
'I no want anybodi to go through di kain depression I suffer' Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 9 April 2018 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, 'I no want anybody to go through di kain pain wey I go through' - Jennifer Her Mama, friends, even her husband and pikin no understand Jennifer Oyeyemi wen she begin suffer depression afta her only boy pikin die. |
pic.twitter.com/nhLpIhDENr— Mr Stanley Nwabia (@MrStanleyNwabia) July 18, 2018 End of Twitter post, 17 Another thing we de for inside dis tori Nigeria Air: Nigeria Airways pensioners say dem go 'sabotage' new airline if goment no pay dem18th July 2018 Nigeria don gree to pay former Airways workers $125 million21st September 2017 Nigeria Air: Tear rubber national airline go begin operate from December 201818th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di video make pipo para for social media. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But if dem must win di Champions League dis year, dem need to first qualify from dia groups wia dem go meet clubs like Napoli, Bayern Munich, Valencia and Shakhtar Donestk. |
Pesin wey dey live dia, Ovie Emmanuel tell BBC Pidgin say na jaguda pipo wey stab one of dem bottle for chest im die on di spot while di second one dem shoot am for leg but im come later die for hospital. |
However di West African nation of Gabon fit join di list of up to 22 African kontris wey don vote to decriminalise homosexuality inside di continent wey get 53 kontris, wetin remain na for di president to sign di bill into law. |
Na terrorist attack dem and fight-fight amongst local groups dey cause dis security palava. |
Sabi people say, Nigeria military no get proper equipment to handle Boko Haram. |
Na 23 May e end, while di Championship, League One and League Two seasons go finish on 8 and 9 of May. |
Cameroon go elect president for anoda seven-year term for office and if any man no bi don register for vote de pesin don late as registration don stop as deh sign dis decree. |
Wia dis foto come from, iStock With $105 million, correct girl go fit buy like 2 or 3 bedroom flat for Banana Island, Lagos wey be one of di most expensive estate for West Africa. |
Na for 2011 dem stamp di N18,000 but things don change well-well for di economy since then. |
Dr Benson Olugbuo, di oga of ED Cleen Foundation wey be organisation wey dey chook eye for security mata for Nigeria also agree say hair style or clothe no reach for police to arrest pesin. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Confederate Flag Palava: Why Americans dey fight?15th August 2017 Charlottesville: Trump Sack Advisers on top Twitter17th August 2017 5 Ways You Fit Get President Trump to Sack you15th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Some days before, di world's shortest woman, Jyoti Amge from India, and di world's tallest man, Sultan Kosen of Turkey, meet inside Egypt for photo wey no dey everywhere. |
Loom Money Nigeria: CBN don cut pipo warning about di 'Ajo' scheme |
Afta plenty dragging for Tribunal between oga Osunbor and im opponent for di election, Adams Oshiomhole, on 11 November 2008, di Federal Appeal Court for Benin City, declare Oshiomhole govnor of Edo state. |
Another thing we de for inside dis tori Afcon 2019: Indomitable lions of Cameroon wipe Guinea-Bissau for Afcon opener25th June 2019 AFCON 2019: Meet di 'animals' wey dey compete for Africa Cup of Nations for Egypt21st June 2019 Nigeria vs Cameroon: Super Eagles don qualify for Afcon quarter finals6th July 2019 Afcon Round of 16: Mane fit carry Senegal for back reach finals?5th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Israel bar dey give discount to women wey dey 'period' 29 October 2017 Wia dis foto come from, Mary Turner/Getty Images Wetin we call dis foto, Menses no be wetin people dey talk for open for many part of di world One bar for Israel don come up with new way to show support to women wey dey see dia period, 25% discount on top drinks. |
Tins you suppose know about Naira Marley Di 25 year old musician, wey im name na Afeez Fashola dey popular among young Nigerians sotee im fans dey call demselves "Marlians". |
Infact, dis join wetin make di couple don dey quarrel since last year. |
E further explain give say im office di work wit National Identity Management agency to make sure say those wey dey abroad do dia registration and get di national identy number before dem give dem di passport. |
Who is willing to put on the fight? |
Even though Ian Fleming di original writer of di James Bond novels no ever tok am anywia say di character of Bond na white man, all di tins wey pipo don read and watch about James Bond show say im no fit ever be black man. |
Na from dia e retire permanently from public office and set up private business, na im be founder of one of di biggest construction companies for Nigeria, Bulet Constructions and also bin set up Funtua Textiles and Democrat Newspaper dis na why e be Life patron of Newspapers Proprietors Association of Nigeria. |
Boeing say dem ready to send technical team enta Cuba on top di mata. |
Authorities must respect the rights of #RevolutionNow movement to assemble and seek for freedom and just without fear or any intimidation. |
End of Facebook post, 1 But anoda big palava dem dey get na lack of education, unto say e dey hard dem to see, e normal make dem struggle for class or even comot because dem no fit cope. |
Rights group Centre for Human Rights and Democracy for Africa, CHRDA, say de number for pipo weh deh run di, increase every day. |
Di seven new Chief Operating Officers na: 1.Mr. |
Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi beat Christiano Ronaldo to win UEFA Champions League goal of di tournament5th June 2019 Copa America 2019: Fans yab Lionel Messi as Argentina lose to Colombia16th June 2019 Barcelona Messi break record against Sevilla23rd April 2018 Lionel Messi don win battle to use im own name take sell market27th April 2018 Lionel Messi wife don born dia third baby10th March 2018 Cristiano Ronaldo say 'I wan win more Ballon d'Or awards pass Lionel Messi'18th September 2019 Barcelona vs Valencia: Messi chop double disappointment for 2018/2019 football season26th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
SÌ Andrea Bocelli LOVE (DELUXE EDITION) Michael Bublé LOOK NOW Elvis Costello & The Imposters A LEGENDARY CHRISTMAS John Legend WALLS Barbra Streisand 8. |
2011 20 October - Dem catch Col Gaddafi come kill am as rebel fighters take im hometown Sirte. |
Wia dis foto come from, Church of Satan archives Im bin dey respond to Osinbajo wey attack Nigerian pastors say dem no dey support di Federal goment anti-corruption war as dem no dey preach against am. |
Gender Minister - "We go close 'witch camps' for Ghana - Gender Minister 26 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Ghana government don promise say dem go close all 'witch camp' wey dey di country. |
Yves Bissouma (Mali & Lille) African Player of di Year - Wey Base for Africa: 1. |
Even though di feem only do nine episode, di monkey wey don dey show business reach 20 years now don act inside feem wey make reach $1.5 billion including "The Hangover Part II" and "Night at the Museum." |
Nigeria police say dem no fit arrest herdsmen wey dey allow dia cow find food enter airport runways for di kontri. |
Wia dis foto come from, Field Museum of Natural History One British engineer, Lieutenant Colonel John Patterson, later shoot di lions at di end of di railway project. |
45 die for Gunmen attack for Kaduna State 6 May 2018 45 pipo don die, many of dem pikin and women, after gunmen attack again for Birnin-Gwari local goment for Kaduna State on Saturday. |
This is just heartbreaking Please pray for Australia. |
''I dey happy because di ruling African National Congress (ANC) party choose me as lawmaker make l work with dem for di first democratic parliament for 1994''. |
European Union (Nobel Peace Winner for 2012) Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Many migrants dey use Libya take enter Europe Amnesty International people talk say European Union hand no pure on top wetin dey happen to migrants for Libya. |
Today na im at least 500 high net-worth people go get letter from di Ministry of Finance, dis one na to ask dem to declare dia assets. |
uhari - "Corruption dey make young people join bad gang" - Buhari 28 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images "Corruption na di greatest evil wey don happen for our time". |
Make BBC advise us on how to solve dis problem." |
Ghanaian doctors, last week threatened govment say dem go withdraw dema services if govment fail to review dema conditions of service. |
Dem plan di attack to happun on early mor mor on Friday to reduce risk to di Iranian military or to civilians, di newspaper tok join. |
Will Smith give im 'brother' Tyrese $5 million for im court mata 7 November 2017 Wia dis foto come from, Kevin Winter Wetin we call dis foto, 'Brothers' Will Smith and Tyrese Gibson E dey sweet to get special friends wey dey run things on another level. |
Afta di match, England boss Phil Neville say "shame" catch am for Cameroon. |
So, coughing and sneezing into tissues, not to dey touch your face wit hand wey you no wash, and avoid close contact with infected pipo dey important. |
Another thing we de for inside dis tori Caf Awards 2019: Mane, Salah, Osimhen collect nomination for AFOTY24th November 2019 Deontay Wilder knock out Luis Ortiz to defend im WBC world title24th November 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wizkid bin tweet for January say im dey take break and promise to return by March: Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 But March come go, im no show face. |
With this visual album, I wanted to present elements of Black history and African tradition, with a modern twist and a universal message, and what it truly means to find your self-identity and build a legacy. |
Another thing we de for inside dis tori Huawei: Five reasons di West dey worry about di Chinese company Even though na phones dem take sabi Huawei, e dey also make plenti oda equipment wey dem dey use for communication.20th May 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Why Ghana dey launch satellite for space24th August 2017 Video, China: How you fit become Millionaire ontop internet25th August 2017 Zimbabwe: Mugabe don appoint minister for cyber security10th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Felabration 2017: Nigerians come out to honour Fela16th October 2017 Nigeria: Government go make Fela Anikulapo-Kuti house museum26th October 2017 1:04 Video, 'If Fela dey alive, dis na wetin im for sing', Duration 1,0416th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Measles dey spread from water wey dey come out from person wey get am nose, mouth or throat. |
Di virus infect di kontri powerful Chief of Staff, Abba Kyari and di govnor of Bauchi state for di 26th of March 2020. |
Eunice tell BBC Pidgin say her waka to become president end on February 16, as she no get moni to kontinu afta INEC shift di general election go February 23 - from original date of February 16. |
If motor don reach how many wey goment tok, no go squeeze yourself join. |
Unlike odas, im dey lucky, come find land near di National Mosque where im dey plant banana. |
AFCON 2019 Match Schedule & Results Black Stars go play Iceland on Thursday friendly despite 'number 12' Yaya Banana and Stephane Bahoken na im score di goals for di Indomitable Lions. |
Wahala for India minister wey piss outside Dem say termites seriously attack di tree plus say some tourists turn di tree to swing and dat one bin make di branches dey bend. |
Dem waka go goment office for Lagos and Abuja to tell dem say dem no go continue to dey watch as dem dey rape women. |
Another thing we de for inside dis tori 2:37 Video, Why women for Delta State dey fight to save dis cloth, Duration 2,3716th April 2019 1:35 Video, Mafi Dove: Di village for Ghana wey dey forbid women to born inside, Duration 1,3520th March 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate Elizabeth Yamoah, Duration 2,155th October 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020. |
Catch you on the other side my brother l— Segun Agbede (@SegunThePundit) January 26, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 We lost a member of the Lagos State Executive Council last night, Mr. Deji Tinubu, the Special Adviser on Commerce, Industry and Cooperatives. |
Maurice Kamto from Baham di "hauts plateaux division for di West region. |
Davido and Chioma introduction: Nigerians react to tori say di music star wan marry 3 September 2019 Wia dis foto come from, Instagram/Davido Adeleke Wetin we call dis foto, Davido and Chioma enta plenti pipo mouth wen dem start to dey date Nigerians dey react to tori say ogbonge music star Davido wan marry. |
Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, Ag. |
features for Facebook news feed: Wetin e mean for you? |
She and her family dey live for one room inside one block of 20 wey dem dey call wey face-me-I-face-you because of di way di rooms dey near each oda. |
Nigeria vs Iceland: Super Eagles coach say im sabi di best formation World Cup 2018: Which team dress pass World Cup 2018: Croatia 2 - 0 Nigeria Musa wey wear number 7 shirt score di two goals wey sink Iceland for 49 and 75 minute for di match. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.