text
stringlengths
21
14k
Brazil get very strict laws on top abortion mata and no dey allow am on top rape unless na situation wey di mama life dey at risk or di pikin get birth defect wey dem dey call anencephaly, wey be condition wey dey stop one part of di brain and skull make e for no grow.
Ayodele Fayose, wey be governor of Ekiti state, dey wonder why e reach up to two months before President Muhammadu Buhari eye open unto wetin IGP Idris do or e no do.
Her social media image, don dey change things for Indonesia conservative political style wey no dey so loud.
Skip Twitter post, 2 This was how you Voted!#BBNaija— Big Brother Naija (@BBNaija) September 13, 2020 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Erica disqualified from BBNaija: See Ngozi Nlewedim journey and big moments wit Laycon, Kiddwaya and odas inside 2020 Big Brother house7th September 2020 Erica disqualified from BBNaija: Di housemate chop eviction from Big Brother house afta she collect third strike6th September 2020 BBNaija: How housemates nominate, Laycon, Nengi, Kiddwaya, odas for eviction for dia first Big Brother Naija 2020 session31st August 2020 BBNaija live eviction show today: Tolanibaj, Wathoni and Brighto don chop eviction from Big Brother Naija Season 530th August 2020 BBNaija 2020 housemates eviction: Eric and Tochi na di latest to comot - See dia big moments for di Big Brother Naija season 5 edition9th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise.
Real Madrid na im win di Spanish affair for 2000 against (Valencia), 2014 and 2016 (both Atlético) AC Milan beat fellow Italian side Juventus on penarity for 2003 Bayern München nack Borussia Dortmund for 2013 for di all German final Manchester United beat Chelsea on penarity for di all English final for 2008.
Dat one mean say if plenty people dey try request ride for di same area for di same time, na dat time surge fit dey.
Atanga Nji say President Paul Biya don give Anglophones dia own share for national cake and even more dan deh bi expect.
Ivory Coast - 230 hours/year Di baba for steady light for West Africa.
Dis one dey come afta Iran bin reject di tok say one of dia missiles bring down di plane near di capital, for Tehran, on Wednesday.
As deh no first review some key laws for land, goment di try for hide problems under carpet and say de bill get plenti tins weh deh no approve, SDF bin tok.
Another thing we de for inside dis tori 1:10 Video, Cameroon: "Soldiers dey do bad bad things", Duration 1,107th December 2017 Cameroon: Anglophone people don begin carry gun?10th November 2017 Cameroon: Tension dey Manyu division6th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis na why Dr Rotimi tok say di perfect age for woman to enta her husband house na 23-24 years.
Another thing we de for inside dis tori Isabel Dos Santos don waka from Angola dia oil company16th November 2017 Angola: New President João Lourenço don enter office26th September 2017 Isabel dos Santos: Africa richest woman wey wan be president of Angola16th January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Since 2017 pipo don dey complain about di kain brutality and harassment wey dem dey suffer for SARS hand.
Cameroon bi suppose host CHAN from April 4-25 for four sites, Yaoundé, Douala and Limbe but for now de new date nova bi.
Oyede, dey prepare along with di national team for qualifier tournament wey go start for April 2018..
ria Police say dem don arrest 'most wanted' Boko Haram commander for Lagos 21 December 2018 Wia dis foto come from, Nigeria Police Nigeria Police say dem don arrest one Boko Haram leader wey dem identify as Umar for Lagos.
According to law wey dem touch small for 2012, na only men wey dey between di ages of 21 and 69 and no get mental problem when dem do di crime go fit get death penalty.
Skip Twitter post, 1 Picture of Malam Muhammadu #Sanusi snapped today in Awe, Nassarawa State.
I’m praying for your loved ones.
Later Buhari go fly to go meet with di parents of di students wey miss.
Buhari message to Boko Haram afta dem kill 30 passengers for Borno
Skip Twitter post, 1 To everyone at @ChelseaFC : I’m incredibly happy to be joining the Blues next season!
Fayose moto accident happun ontop Third Mainland Bridge in Lagos around One O'clock in di afternoon, according to im tok tok pesin, Lere Olayinka.
Some vegetarians dey eat egg and milk product sha.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Jobberman, wey be websites for pipo wey dey find job, plenti for Nigeria I too clean for new job - Emmanuella Emmanuella say her own palava wen she bin dey chook eye for one job be say, her level pass di job.
Dis na seven important tins to learn from di BBC Pidgin Governorship Debate for Delta State.
Sharapova say: ''I quickly comot, because l no wan make she see me, but e don already late."
Leadership: Meet di ogas wey dey run di BBC for here: BBC News Board.
Di main tin wey happun no be ti tok from Ambode or Babajide Sanwo-Olu, di APC govnorship candidate but di gbege wey make everibodi scata for di rally, according to wetin local tori pipo PUNCH dey report .
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Di black 'air' people dey breathe for Port Harcourt Pollution don make dem close school for Ghana Fresh informate for di UN health body show say evri corner of di world dey deal wit air pollution even though di problem get as e be in poor kontris.
Oga Essebsi na currently di world oldest sitting president.
Cardi B: Why di US rapper wan do blow-me-I-blow-you wit Nicki Minaj
Dis video dey show di views of some Nigerians for south west state of Lagos..
Abuja Crushed Rock: Why Nigerians dey gada for dis new beauty spot for Mbape
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: ‘E dey pain say we fit vote wrong party on election day’8th February 2019 2019 UTME : Important tins you nid to sabi before you comot money go buy your JAMB form11th January 2019 US fake University: India para for America goment setup to catch students for immigration fraud3rd February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
US weather: Missouri deadly tornado don kill three pipo 23 May 2019 At least three pipo don die afta some tornadoes hit Missouri state for US, local officials dey report.
Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool yeye dia opponents Roma.
End of Facebook post, 1 Deputy Information Minister Kojo Oppong Nkrumah also express confidence say Ghanaians go agree to di increment sake of dem dey see what government dey use dema money for.
Bishop Kyamanywa wey do di ceremony tell everybodi say e no dey ever dey late when na God time, and e thank di couple for dia patience as dem wait for dis special day for dia life.
E say na all di violence wey happun for Charlottesville, Virginia ginger am.
Afta im do primary and secondary school for Cameroon, im travel go France for higher education wia im get PhD degrees for public international law and political science.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "We di worry for de security and wellbeing for dis refugees", UNHCR tok.
Big boys win dia opening Champions League matches
Brooklyn Democratic councilman Rafael Espinal wey lead di levels say e dey unfair and e dey work against small businesses dem.
#BringBackOurTaadiGirls: Suspected Nigerian kidnappers cause outrage for Ghana over three girls dem kidnap
Ghana opposition boycott Ayawaso West Wuogon by-elections after shooting incidence injure seven 31 January 2019 Wia dis foto come from, Nene Akrofi Ocansey/Facebook Shooting incidence on Thursday spoil ongoing parliament by-election for Ayawaso West Wuogon which dey go on for Ghana capital Accra.
Di mata pass Nigeria For other Africa kontri like Kenya, Cambridge Analytica confam dey work inside dia 2013 and 2017.
Rat wey get plenti breast na im dey give lassa fever, according to sabi pipo for bodi mata.
8 February 2018 - Africa's week in pictures: 2 - 8 February 2018 9 February 2018 Dis na selection of correct fotos dem from all over Africa and Africans wey dey oda place dis week.
Another thing we de for inside dis tori Musicians wey fight, settle and collabo like Wizkid and Davido25th December 2017 Keke Palmer - American actress to National Guard: 'Protect us ... march wit us' inside "Black Lives Matter" protests on blackout Tuesday4th June 2020 George Floyd: Who be di man wey cause 'Black Lives Matter' protest worldwide?8th June 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
One thing be say desertification don affect di agriculture and fishing industries, and as work no dey, dis one dey contribute to di insecurity for di Lake Chad basin where di jihadist group Boko Haram dey very active.
Skip Twitter post, 1 We’ve got a great new deal that takes back control — now Parliament should get Brexit done on Saturday so we can move on to other priorities like the cost of living, the NHS, violent crime and our environment #GetBrexitDone #TakeBackControl— Boris Johnson (@BorisJohnson) October 17, 2019 End of Twitter post, 1 Di two sides don dey work on di legal text of a deal, but UK and European parliaments go still gats approve am.
Security na anoda logistical mata wey fit no allow election to hold.
Former Nigeria President Olusegun Obasanjo don tell President Muhammadu Buhari say make im no try contest again for presidency for 2019.
According to Kebbi state goment, evri year, plenti elephant dey waka for forest around Kainji, Republic of Benin and Niger but no be all of dem dey lucky.
(wey no be her real name) wey be Lagos mother tell .
Wizkid win di 'Song of di Year' award with im song 'Fever' wey im sing with Tiwa Savage.
For unanimous judgment wey Justice Owodunni deliver, di tribunal hold say di petition wey Owei Woniwei of Alliance for Democracy bring dey incompetent and lack merit as di petitioner fail to prove di allegations of forged declaration of age and National Youth Service Corps (NYSC) discharge certificate against di Deputy Governor, Senator Lawrence Ewhrudjakpo.
If you dey wonda which kain dance e be, no wonda again: Skip Twitter post, 1 December dancefainting won't be difficult im sure ill be able to do it pic.twitter.com/cXLfEJoLsj— Noxolo (@Neighy_Z) November 6, 2018 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori Fainting challenge: Dance step don make school pikin dem chop suspension9th November 2018 Headmistress don enta pepper soup afta she welcome nursery school pikins wit pole dancer3rd September 2018 Kanye West dance to Wizkid and Burna boy songs for Uganda14th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, BBC don launch Pidgin How Pidgin dey important?
Davido go perform for di 2017 MOBO award
Kehinde Okotoko: Di 13 year old Kehinde Otokoto wey wan use im unicycle skill save pipo life
"I misunderstand di problem and I realise am wen di doctor come bench," im tok.
Joint military and police don reach di area to restore tins to normal.
Godwin Obaseki tori for Edo State news no dey new to Nigerian Govnors primary election
Sisiku weh e bin declare independence for dis Ambazonia kontri and become interim presidents say marginalisation no bi cause Anglophone crisis.
Another thing we de for inside dis tori 0:58 Video, Natural hair on fleek!, Duration 0,58 Bye bye Brazilian hair, welcome natural hair as most Nigerian women now na team natural.23rd November 2017 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018.
Di screening exercise go be Computer Based Test (CBT) mode.
Wia dis foto come from, Nimc mobile app/app store Wetin we call dis foto, NIMC mobile app screenshot Read di Attestation and enta your pin Di next tin na to read di attestation den click 'I Agree' to continue.
People wey don catch am no wan go clinic and dem no wan use di chlorinated water wey suppose help dem well again because dem dey fear say di water fit make dem no born children again.
He say after de success, dem dey introduce 'Beyond the Return' which dem go take build on more success.
"Di state goment don write to di president, Police oga, Army oga and Airforce oga we dey plan coordinated attack to drive di bandit.
Peter Obi: We no dey under pressure to replace Atiku running mate
Political sabi pipo say zoning dey important to make sure say one region no go dey produce all di presidential candidates.
Ronaldo bicycle kick dey sweet fans die E suppose be CR7 Champions League - Ronaldo Tori be say Ronaldo and im agent Jorge Mendes meet di Juventus chairman Andrea Agnelli for Greece to discuss di final details of di deal.
Another thing we de for inside dis tori Cameroon court don suspend 'Miss Cameroon'24th January 2018 Cameroon secessionist leader dem deh Abuja15th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Dis na one achievement wey I dey very proud about.
I’m looking for wifey...— Jidenna (@Jidenna) August 20, 2019 End of Twitter post, 1 Pipo don jump on di tweet and dem dey tok say dem ready to marry di Grammy nominated singer.
800b fuel subsidy: Nigerian Oil Marketers go bone strike afta dem 'do deal' wit FG to pay dem 7 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Federal goment of Nigeria say dem reach agreement wit Petroleum Marketers on Thursday on how goment go settle dia fuel subsidy money.
Di couple Megan Watling and Sasha-Lee Heekes say di venue don abuse dia rights and dem dey feel disappointment plus heartbroken ontop di action.
Osinbajo, wey be law professor, don popular after im step-in for President Muhammadu Buhari, wen im travel go abroad for treatment dis year.
Debbie start her dance-dance for di Palms Shopping Mall, for Victoria Island, Lagos on Friday, November 17 and tori be say she finish am for di early hours of Friday 24 November.
Outside Africa, pipo all over di world follow watch di sweet match wey dem tok say full wit skills, attack, counterattack and strong defence including for Argentina wey dey di same group wit Nigeria.
Wia dis foto come from, Getty Images But wetin Trump fit do?
Di way Buhari dey take siddon for chair show say im dey fit to rule - Chris Ngige President Buhari list tins im don achieve for office to include completed rail project and new ones wey dey under construction, goment support for farmers, including di fertiliser plants dem don rebuild, introduction of di Treasury Single Account (TSA) wey don reduce stealing for public service as well as give jobs and cash for poor Nigerians.
#EndSARS #ReformPoliceNG pic.twitter.com/QqRrhUnDkG— ‘Segun SEGA Awosanya (@segalink) June 10, 2018 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 It goes beyond sars.
Let’s have that talk without the cameras and Recordings .
Na during di 2019 Comptroller General of Immigration annual conference wey happun dis weekend for Benin, Southern Nigeria na im oga Babandede make dis announcement.
Police for Santiago airport talk say dem deport Tyson because e "no follow di immigration law".
2019 UTME : Important tins you nid to sabi before you comot money go buy your JAMB form 11 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Di Joint Admissions and Matriculation Board don start to dey sell forms give candidates for Nigeria wey wan write di Unified Tertiary Matriculation Examination to enter school.
Just know I am that bitch despite what my humility may make one believe.
Uzoka be di fourth person wey dem stab to death for London dis year.
World Mental Health Day: UK don appoint Minister of Suicide prevention
E say dat wan no go make workers enjoy di new minimum wage if everything for market increase.
Di richest woman for Africa dey face accuse of fraud Wetin you need to know about Africa richest woman wey wan be president Ms Dos Santos don deny di allegations.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, No be everyday you go see elephant wey dey upside down for air - but on Wednesday for Nyeri county, for Kenya, dat na excatly wetin dey happen.
I no dey live under Koranic law."
Tension between di US and Iran don dey rise come since US comot hand from one nuclear deal between Iran and world powers to stop Iran nuclear programme and prevent am to dey develop nuclear weapons.