text stringlengths 21 14k |
|---|
Angola Election: Opposition fear vote counting for night |
Last Wednesday Labour Minister bin day dem neva finalise di minimum wage mata, but labour say dat one na fat lie and dat dem don do all di work and wetin remain na to present am for di Nigerian goment. |
2018: Teshie Bush road flood kill doctor One 32-year-old medical doctor for Ridge Hospital den six other people die for floods inside after heavy rains fall for Accra. |
Researchers from di United States don find out say e dey possible to fit train mosquito to stay clear from you. |
Shiites, Nnamdi Kanu, Odi and Zaki Biam. |
Dis na di worst shortage since 2010, according to di independent goment watchdog, wey dem call di National Audit Office. |
ria: Bayelsa protesters dem say 'no light, no pay’ 27 February 2018 Wia dis foto come from, Alambo Datonye Wetin we call dis foto, People for Bayelsa state Nigeria dey vex say dem dey pay light bill but dem no dey see electricity Area pipo don do protest waka go Port Harcourt Electricity Distribution Company (PHED) for... |
"Di only time wey National Assembly fit legislate na wen e dey obvious say di House no fit sit or dem get state of emergency for di state. |
Coronavirus lockdown: Why Eti-osa, Mainland and Ikeja LGAs for Lagos dey lead wit di highest number of Covid-19 cases for di state |
South Africa returned four of dem in 1981, a year afta Zimbabwe gain independence. |
She be 23 year old wey dey study physiotherapy before dey kill am. |
Agboke say di buying of PVC no be sometin wey even dey possible. |
But dem say dis 20.9 million do some kain work, compre to di 9.7 million pipo wey no do any work at all at all. |
Some oda kontris wey dey punish homosexuality with death sentence na: Somalia Sudan Saudi Arabia Pakistan Afghanistan Iran Iraq Mauritania Qatar Yemen For di Northern parts of Nigeria, homosexuality dey punishable by stoning to death under Sharia law. |
Nigeria 2 - 1 South Africa Full time How dey match be Line up How di match go Informate Formation Nigeria (4-2-3-1) South Africa (4-3-3) Informate 14 - Mothiba 0 - 0 27 - Chukwueze football 1 - 0 35 - Musa 1 - 0 49 - Hlatshwayo 1 - 0 58 - Lorch do... |
As entrepreneurs, activists and community leaders, you no dey only inspire change - you dey create it'' Im also encourage young pipo for di world to participate for upcoming online #UN75 Youth Plenary, wey go happun on 9 September 2020, and add dia voice to shaping di United Nations for anoda decades. |
Dem promote am to brigadier general for May 2018 and e come take over leadership of di peacekeeping institution for December 2018. |
All di transfer wey don happun so far Jordan Ayew [Swansea - Crystal Palace] Loan Joe Bryan [Bristol City - Fulham] £6m Sergio Rico [Sevilla - Fulham] Loan Isaac Mbenza [Montpellier - Huddersfield] Loan Carlos Sanchez [Fiorentina - West Ham] Undisclosed Bernard [Shakhtar Donetsk - Everton] Free Leander Dendoncker [Ande... |
Egypt election: From Mubarak to Sisi Dem overthrow Morsi afta ogbonge protest one year afta im take over office as di kontri first democratically elected leader. |
See who dey give am support - Kanye West: America ogbonge rapper wan run for US 2020 presidential election - See who dey give am support 5 July 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Ogbonge US rapper Kanye West, don enta Twitter to say im wan run for America presidential election 2020. |
Deji Adeyanju: Nigeria social media activist don free from Kano prison |
Every financial year dey divided into four quarters, and each quarter na three-month period. |
How Imam take hide 262 pipo inside mosque from killer 'herdsmen' Plenti pipo don enta road to protest against Plateau killings Plateau killings: No be do me I do you - Miyetti Allah Another thing we de for inside dis tori Plateau killings: No be do me I do you - Miyetti Allah26th June 2018 How Imam take hide 262 inside... |
Akalta na always di first pesin to call each time we open telephone to callers, so I know am well well. |
Dana crash: Di plane don spoil airport equipment for Port Harcourt |
"Dis na nonsense policy wey no go work as far as i dey concerned. |
Leah Sharibu dey alive - Presidency Leah Sharibu dey 16 years today "I believe say my daughter dey alive"- Leah Sharibu papa "I just need my daughter whether she dey wit pikin or not. |
Im come get small youth for im side, and dis na important factor wen you consider di presidential candidates and even oga Osinbajo. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon presidential election: Di men wey wan be President4th October 2018 2:37 Video, Cameroon elections: Five tins you suppose sabi about dis 7 October election, Duration 2,374th October 2018 Cameroon Anglophone crisis: Red Dragons and Tigers - rebels weh deh di fight for inde... |
Di following year, dem appoint am to take helicopter pilot course for di USSR. |
Other boats including fuel tankers and container ship must to spend 14 days for sea before dem enta. |
Cyber cafe bin dey make some candidates no get admission - JAMB Atiku Abubakar, Osun Elections, Fever and oda tins Nigerians search-search for 2018 JAMB announce dia decision last year say many of di business centre dem dey do magomago, make mistakes join and dis dey make am hard for students to get admission. |
Minister for Social Affairs, Pauline Irene Nguene promise for push for child protection code, and Nsono say CBCHS go support ministry for komot policy for protect pikin dem. |
Hate me if you want, love me if you want, But use your common sense." |
Di journey dey reach up to 40 times per year. |
Rape: 13-year old Ochanya Ogbanje wey dem rape go finally get justice one year after her death |
were selling fuel at normal price -145 between Abule Egba and Sango toll gate, along Lagos-Abeokuta expressway. |
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori June 12: Tins you fit no sabi about MKO Abiola12th June 2018 MKO Abiola: Buhari change Abuja national stadium name to honour di late icon12th June 2019 Democracy Day: "E go sweet my papa if life beta for poor pipo" - Hafsat Abiola12th June 2019 Top Tori FG... |
But, sake of di coronavirus lockdown wey South Africa goment impose, tori be say im bin no fit see tobacco buy to roll im own cigarette on im 116 birthday. |
Wen e komot, some pipo say goment forces don gada informate from her and e di give spy for dem. |
Last year, one South African lady say she regret say she enter Nigeria after she accuse her cab guy say im rob am. |
Abdelaziz Bouteflika fit resign as President of Algeria on 28 April 1 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, President Abdelaziz Bouteflika rule Algeria for 20 years Algeria President Abdelaziz Bouteflika fit resign on 28 April according to local tori pipo. |
Iran plane crash: Eight times wey dem shoot down passenger jets 10 January 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Pipo stand near wetin remain afta di Ukrainian plane crash near Imam Khomeini airport inside Tehran on January 8, 2020 As western leaders dey tok say evidence dey to suggest say na one Ira... |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Adagunodo tok say e dey pain am as di election wey INEC organise for di seven polling centres no dey free and fair. |
Wetin we call dis foto, Young pipo dey abuse codeine cough Di oda psychiatric hospital for Nigeria still dey wey you fit run go. |
Di drugs go cheap well well to produce if di chicken lay am than if dey make am for factory. |
Pipo wan work and something for make dia life. |
Afterall nothing bad don happun to oda pipo so why bad thing go happun to you? |
As e be so, 1 dollar dey trade for 360naira while 1 yuan dey trade for 53naira. |
Lagos: Building collapse for Alaba Dem no support media player for your device Lagos: Building collapse for Alaba 29 August 2017 For Lagos, Nigeria three-storey building don collapse for Alaba, Ojo local government area of di State. |
So dope.— Bolanle Olukanni (@bolanleolukanni) July 4, 2019 End of Twitter post, 2 "My driver look back, ask me weda na me tok di direction wey im just hear. |
Na so e be for di new sweater wey American designer Calvin Klein do. |
For richer or poorer Wia dis foto come from, Getty Images For relationship one of di hardest tins, na to turn "your money" and "my money" to "our money". |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di new flu strain dey similar to di swine flu wey spread globally for 2009 Pandemic threat One bad new strain of influenza dey among di top disease threats wey experts dey watch for, even as di world dey attempt to bring to an end di current coronavirus pande... |
"So normally I dey chat with my clients one-on-one to check up on dia progress and also post on things pipo fit do to keep fit but with di children for house all di time and di fact say dem no too dey sleep on time, dat one don reduce my productivity." |
Dem bin declare am winner of di election but one day to im swearing-in, Supreme court cancel im victory onto say im running mate Degi Wangagra submit fake certificate to INEC. |
Skip Twitter post, 1 SUSPENSION OF ISSUANCE OF IMMIGRANT VISAS TO NIGERIANS: Pres. |
Although de military government be popular among some people for Mali, West African leaders feel say de coup dey set wrong example as dis go fit disrupt peace within de sub region. |
Di Williams sisters go face each oda for Indian Wells I almost die when I wan born my pickin - Serena Williams Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Naomi Osaka dey call Serena Williams her ldol But she congratulate Osaka say she don win her first Grand slam. |
Head of Lebanon Red Cross, George Kettaneh say no fear of explosion dey as a result of di fire. |
Skip Twitter post, 2 Keep dreaming, you got smashed in the match and the battle pic.twitter.com/b7C2stPIiA— Qasim Tahir (@mufcqasim) October 8, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Chicken pic.twitter.com/xtCWjbrOPt— Lowkan (@Lowkan2) October 8, 2018 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside di... |
Cameroon don become big taim corrupt kontri," e tok. |
Wetin we call dis foto, INEC bin postpone di election for early mor-mor around 2am today 4. |
Di "real" Ice Wall For GoT, dem use ice make di wall wey stretch for almost 500km along di northern border of Westeros's Seven Kingdoms wey dey protect dem from invasions. |
She get three children, two na from oga Joe late wife while di third one na she born am. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI/AFP Corruption: EFCC lose case to seize Patience Jonathan $8.4m Nigeria corruption police on Friday lose one court case to seize 8.4 million dollars (7.35 billion Naira) wey belong to former first lady Patience Jonathan. |
Begin dey recycle Wia dis foto come from, Lynn Greyling/istock Recycling na one of di ways many countries dey use manage dia waste. |
Eyes go dey ontop star palyer and captain Riyad Mahrez wey shine wella for Man City. |
Skip Twitter post, 3 I buy my cars and spare parts online, imagine what this will do to me, I honestly feel like crying, @MBuhari pls sir did we offend you? |
Lagos State don get special court for sexual offence |
Afta de riot, goment tok-tok pesin say deh bin take 224 prisoners to different places for get information but e take about 12 days before dia lawyers see dem, HRW tok. |
He finish dem plus di comment: "I dey prefer drones flying to deliver essential medicines to wana people than investment in guinea fowls wey allegedly fly off to Burkina Faso without trace." |
Boyega enter Lagos, Nigeria dis holiday say im wan come chill, abi relax...but soon im notice say chill no dey Lagos. |
Wia dis foto come from, L'Equipe Wetin we call dis foto, Na like dis French Newspaper show wetin happen How e happen As substitute, Evra begin to dey warm up with im team-mate dem before di match For about 30 minutes, e be like some fans begin abuse am with song Evra go meet di Marseille fans, wey be like 500 wey dey d... |
Kano village of 'idiots' don finally get new name, to end 70 years of 'shame' 25 November 2019 Wetin we call dis foto, Di village dey for Karaye local goment for Kano For di pipo of Unguwar Wawaye village (area of idiots for Hausa), wey dey Rogo local goment for Kano, northwest Nigeria, na celebration time. |
End of Facebook post, 2 Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 One of di groups wey no really feel wetin im talk for di interview na di Christian Council for Ghana. |
"Na business decision wey di DisCos need to make as private entities. |
But Tiwa Savage no be di only musician for Nigeria wey don smell di delicious aroma of American music success. |
https://t.co/J3vJ7e2LjZ— Rosental (@Rosental) April 13, 2020 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 I want a personal corps of Ghanaian pallbearers to follow me around to dance whenever I own a lib. |
ameroon: Court don free Patrice Nganang 27 December 2017 Wia dis foto come from, Facebook/Patrice Nganang Wetin we call dis foto, Patrice Nganang dey always talk about President Paul Biya government Court for Cameroon don free writer, Patrice Nganang. |
Social media reactions Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Leah Sharibu still dey alive - Presidency31st August 2019 Leah Sharibu dey 16 years today and don spend pass 400 days for Boko Haram hand14th May 2019 Leah Sharibu: "I b... |
"Why I do dis tin na just because I wan get dat feeling say I dey go somewhere and dis na di beginning. |
End of Twitter post, 2 Wia dis foto come from, KFCSA/Twitter "We go like make dia union dey special wit offer of two-page spread for our magazine so dem fit tell dia beautiful love tori!" |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 E don reach five years wey tension don dey rise between Nigeria goment and di members of di IMN for di kontri. |
Another thing we de for inside dis tori No Bra Day: Pipo dey torchlight cancer awareness in special way13th October 2018 'My breast wan kill me'15th May 2018 Video, 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady20th December 2017 Video, IVF: Wetin I cari eye see five times I do IVF to get pikin31st August 2018 Sur... |
For di last trial, Abiodun Agbele, di aide of di former govnor of Ekiti State, Ayodele Fayose, tok how im take arrange di N1.2 billion slush fund ahead of Ekiti govnorship election for 2014. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 "We di condemn strong-strong de kana way weh deh di torture and no di care for health condition for some prisoners for kondengui", CHRDA weh e coordinator na Barrister Agbor Nkongho tok. |
School resumption date in Nigeria: Why Cross River postpone dia 16 June back to class plan |
E bin study electrical engineering for university for Sudan before e move go UK. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone regions for Cameroon don celebrate Youth Day inside violence12th February 2018 Southern Cameroonians turn Youth Day to craiy die day - Activist11th February 2018. |
You also fit use wetin oyibo dey call binoculars but no be just any type of binoculars. |
Zambia imports from China worth US$ 1,291 million. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 election: ‘We still fit give Ambode Lagos govnorship ticket’ - PDP29th October 2018 Sanwo-Olu say na APC party go respond to Govnor Ambode wey call am '19 man'30th September 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for ... |
For events like di West African Games Expo (WAGE) or Comic Con sef, you fit find dat kain competition to test your skills against odas. |
Since returning to the top flight under Dyche in 2016, Burnley don averaged 40 league goals per season. |
FIBA 2017: Na only 4 Weeks We Take Prepare – D-Tigress 16 August 2017 Wia dis foto come from, Nigeria Basketball Federation Wetin we call dis foto, D-Tigress na the Nigeria senior national basketball team Nigeria female national basketball team, D-Tigress, say dem never get enough time to train for the 2017 FIBA Afroba... |
Dis dia strike dey different from di one wey Nigeria Labour Congress (NLC) and Trade Union Congress (TUC) dey plan to start from Tuesday 6 November onto di minimum mata dem dey drag wit di goment. |
E bin don previously tok say im no go wear mask and im yab Democratic rival Joe Biden say im dey wear face mask. |
De tie de cooker wit rope to moto-cycle battery. |
E tok about how im wife dey always get time for am no mata how busy she dey. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.