text
stringlengths
21
14k
In the video message in which he reminded me of his previous threat against me, Shekau viciously attacked Minister of Communications & Digital Economy, @DrIsaPantami.
Ikoyi na di most expensive area to live or rent or own property for Lagos.
pic.twitter.com/Wl0Ul9VifT— West Ham United (@WestHamUtd) August 9, 2018 End of Twitter post, 2 Leicester City too na anoda club wey no waste time to sign new player as dem don collect Croatia Under-21 defender Filip Benkovic from Dinamo Zagreb and get agreement to sign Caglar Soyuncu from Freiburg.
"Now, di mata dey touch kontri pipo wey dey wear uniform and di ones wey no dey wear uniform" Five pipo don die inside Nigerian Air Force Helicopter crash Video of soldier wey dey complain about no better gun to fight Boko Haram na old video - Nigerian Army Even di soljas demsef don begin para for how dem fellow soljas...
FBI don charge 80 pipo, most Nigerians, ontop yahoo-yahoo
Gay Nigerian wey find asylum go Russia - I tink say na Europe - Gay Nigerian wey find asylum go Russia Olga Prosvirova BBC News Russia 27 July 2018 New Informate 28 July 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem dey do LGBT pipo for Nigeria strong tin One Nigerian man wey fit see hot pepper ...
Officials for Facebook bin don tell BBC say dem dey work to check dis kain wayo information for big African elections.
Na at least 100,000 Togo people na im don dey enter streets in di past weeks, to say dem want make President Faure Gnassingbe resign, as im don dey power since 2005.
We dey happy say reputable organisations like Rockefeller and 100 Most Resilient Cities in the World don give Lagos better ranking as resilient city."
Another thing we de for inside dis tori Nigeria 2019 Elections: All you suppose sabi about Obiageli Ezekwesili19th January 2019 Video, Oby Ezekwesili: 'How I wan rule Nigeria'17th October 2018 Oby Ezekwesili don launch presidential campaign to shake Nigeria economy7th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immed...
Wia dis foto come from, Peterpsquare/Instagram Wetin we call dis foto, Peter put ontop Instagram say im dey do shows solo Peter don put video for Instagram where im talk say im go do 'solo' show for Maryland for United States.
See how some Ghanaians react to de floods Skip Twitter post, 4 Our problem is with the drainage system, it's too bad .
Governor di count on patriotism and civic responsibility for all Northwest pipo as all man di try make peace return for de region.
Is Chadwick Boseman African or Nigerian?: See four ways di Black Panther star inspire kids and adults inside Africa
You can imagine di owner na just young boy of 22 years, e dey intelligent but negatively intelligent."
Samson Odoh, resident of Abuja say most of di food items don add small moni sake of di lock down and if di mata kontinu, plenti poor pipo no go fit provide food for dia families.
Im na very gifted athlete wey bin play both basketball and American football, and because of im height of six foot six, dem bin dey call am "gentle giant".
Another thing we de for inside dis tori Inspector General of Police go Bauchi while Senate dey wait am for Abuja26th April 2018 IGP Idris na enemy of democracy - Nigeria Senate9th May 2018 Senate President Bukola Saraki: Police say make I no appear for station again5th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immedia...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria kidnap: Police don rescue Americans, Canadians for Kaduna20th January 2018 Nigeria: Police don reject last position for world ranking11th November 2017 Cameroon: Who arrest secessionists dia leader inside Nigeria?7th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about d...
June 12 of every year na day wey United Nations set aside to fight against child labour, to make sure say every pikin no dey work wey pass im power in order to survive.
Another thing we de for inside dis tori Presido Buhari don sign di 'Not too young to run' bill into law31st May 2018 Na youths suppose dey run things for Ministry of Youth - UN envoy10th February 2018 Dis 26-year-old Nigerian politician wan change things14th December 2017 Young people wey dey ginger other people for di...
From early morning na Busola Dakolo supporters first begin protest, but as di protest dey develop dey go, anoda group wey dey support COZA senior pastor later show to do dia own protest.
'How vigilante kill my only pikin' Kenya goment neva put mouth for di mata for BBC.
Wen news first break of di mutiny, the United Nations and African Union both call for di release of those wey sojas detain.
Election 2019: Court don cancel timetable wey National Assembly set
If na true say dis feature dey come with di new iphone, e no go be new tins for oda phones.
Di big senators wey lose dia seat for di 2019 elections Why dis fit be di new face of 'Maradona' Wetin be Ile Arugbo?
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe: President Robert Mugabe don resign as president21st November 2017 Museveni: 'I go talk my own when di time dey right'7th October 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to ap...
Antibiotics: Why your bodi fit reject antimicrobial melecine treatment Faith Oshoko BBC Pidgin 24 May 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Antibiotics na popular medicine for Africa but di world don dey resistant to am How more and more pipo bodi dey reject antimicrobial melecine treatment ...
Wia dis foto come from, EFCC Wia dis foto come from, EFCC Wia dis foto come from, EFCC Di Economic and Financial Crimes Commission say dem go soon carry di suspect go court.
Di electoral commission accept di candidacy of Yacine Idriss Diallo,wey be former 3rd vice-president of di FIF, di current vice-president of di Federation and president of di League Sory Diabaté.
"Dis na certainly issue dem suppose look into," Dr Perski tok.
For statement, oga Kempczinski thank oga Easterbrook for all di tins wey im don do for di company, and im add say: "Steve bring me come McDonald and im be patient and helpful mentor."
Nigerian Senate and House of Representatives dey investigate allegation of mismanagement of over N40 billion naira by di Interim Management Committee IMC of di NDDC.
Wia dis foto come from, APPLE Wetin we call dis foto, Sometimes iPhone dey cause long queue for people wey wan buy am Dis new phone go be di phone wey cost pass for Apple - e get two type - 64 gig go cost $999, while di 256 gig own go cost $1,149.
But with all dis one, di guy still dey call imself “di only Nigerian wey get four Guinness world record, wey nobodi know.” Story: Usifo Omozokpea & Dan Ikpoyi Another thing we de for inside dis tori I wan break World record- Olajide, Paralympic champion25th August 2017 Nigerian lady don break world dancing record24th N...
While Enkay na fashion designer wey bin dey hope to win di prize money to expand her business.
Her first pregnancy dem reveal am when she just dey few weeks pregnant with Prince George, after dem admit her for hospital December 2012.
Mr Sayoc get long criminal record wey go back all di way to 1991 wen dem arrest am wen im be 29-years-old afta e go tiff.
Another thing we de for inside dis tori Mesut Ozil: Arsenal midfielder say im no wan play for Germany again23rd July 2018 Unai Emery: Fans happy pass say Arsenal sack dia coach29th November 2019 Mesut Ozil: 'I get two hearts, one German and one Turkish'22nd July 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you ope...
Davido 30 Billion Concert: 3 things wey fans wan see 27 December 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Davido bin enter Abidjan, Ivory Coast for im '30 Billion Tour' before im concert for Lagos; here im dey perform for UK.
"Di water high reach my shoulder, so odas follow me," na so Chanthawong wey be dia coach tok.
Make sure say e form ball.
First gay man don become govnor Di state of Colorado don elect Jared Polis, wey be gay man, as dia next govnor.
Another thing we de for inside dis tori Halloween: Why some Africans dey join do di mask festival?31st October 2019 Image gallery, For Picture: India and Pakistan Jolly for Independence15th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di...
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: Rivers APC change gear declare support for Sowore AAC party for govnorship poll6th March 2019 Kano Governorship election: Police arrest man wit 720 cutlasses7th March 2019 Nigeria Elections 2019: Supreme Court judgement don end Rivers APC career12th Februa...
Why presido, ministers, farmers and traders dey drag cashew nut for Tanzania 11 November 2018 Wia dis foto come from, SIMON MAINA Wetin we call dis foto, President John Magufuli Tanzania President John Magufuli don sack agriculture and trade ministers ontop di cashew wahala wey dey trouble di kontri.
Some fans no stop dia as dem don compare Wenger with other I-no-gree rulers: Skip Twitter post, 4 Mugabe went in January.
4 July 2019 Govnor Obaseki sack eight commissioners.
Godfrey Okoye University, Ugwuomu-Nike - Enugu State don start admission into 2020/21 Session.
But na Italy don ready to take di matter enter another level with di court case wey go begin for March 2018.
As I dey tok to u now, I just build one for my house e no even reach one week."
But e be like say Wathoni like di 27 year old from Benue, afta dia Saturday night party during dia truth and dare game im kiss Wathoni.
Hours before dem announce di deal, at least five pipo wey dey protest and one security pesin die for di capital Khartoum.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Nnanna, like many oda feminists for Nigeria, dey call for laws wey go favour both men and women.
India don become safe for women?
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Reed dance dey celebrate girls wey dey practise self-control and girls wey never begin dey do sex.
Cholera, sick weh e kam wit running stomach, also di worry pipo for seaport town of Kribi for de past one moon.
2019 Election: INEC confident say National Assembly go soon approve election budget 9 August 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@SPNigeria Wetin we call dis foto, National Assembly leaders and INEC oga Mahmood Yakubu hold on Wednesday.
Dis na as some female stars and executives dey plan to wear white rose for dia cloth.
As part of im prize, e go go London to spend three months for BBC dia, before e come back Africa to report tori here.
Cameroon go play Tunisia for friendly match for 12th Oct. Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and M...
Cameroon and Nigeria di share border for Far North region for El Beid bridge and Cameroon side na Fotocol.
For di last meeting between Chelsea and Barcelona for 2012, Messi miss important pernarity for di second leg of di semi-final for Nou Camp.
Ayanfe Olarinde say wetin start like play for 2015 don become her passion now.
At least dis na wetin oga Sanwoolu tok on Wednesday say im desire because 'Your Excellency' na "symbol of executive arrogance".
Minimum Wage: NLC don give govt warning E explain give say wetin goment for do make workers no go strike na to respect agreement and chook eye wella for workers welfare.
FIFA invite Ghana delegate to Zurich over football management wahala Nneka Anibeze, wey be Sports Minister Solomon Dalung tok tok pesin, say na court order wey Amaju Pinnick and odas suppose follow.
Na just last week, opposition lawmaker, Moses Kasibante, wey dey represent Rubaga North suffer attack.
Im thank pipo wey pray for am and give am support join.
Whatever he does with his hair is none of y'all business!!
E go also make sure say dey settle di different community wey di illegal falling and cutting of tress dey affect.
Nigeria Super Falcons go jam Banyana Banyana of South Africa for final of AWCON, but na di moni wey di winner go collect wen wan torchlight.30th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic wast...
Why di Judge try to kill imsef?
Di best tin, according to Famoroti na for pipo to calm down and observe wit sense as di oil crash na change wey still dey go on and tins fit pick up again any moment.
Wetin we call dis foto, Buhari talk say Nigeria don reach 180 million pipo Social media na di place where Nigerians (both young and old) don decide to give Buhari answer.
Since di foto come out, Lisa Li don tok sorry.
Tori pipo bin report for 2016 say di IDPs for Northeast of Nigeria dey exchange sex for food as di camps dey struggle to handle di plenti number of refugees wey run from Boko Haram.
pic.twitter.com/j8COVZswkt— Samuel Apam Sammer (@apamone) August 26, 2018 End of Twitter post, 1 The Mirror headline which read "Isaac Dogboe is the British world champion you've never heard of - but all that is about to change" spark debate for social media over attempts by some British who wan claim di boxing champio...
Di final result for di exam wey authorities do on top her bodi never ready, di results go show whether alcohol dey inside her bodi when she die.
Ghana 2019 budget 'mpuntuo' or 'mportomportor'?
Since City win both domestic trophies, Liverpool wey finish second for Premier League last season na im compete with dem for di trophy.
Ighalo no cost reach £20m – Neville
Skip Twitter post, 1 The hattrick goal is absurd.
E try to ginger some students to beat me.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Williams collect game penalty for di match Williams collect game penalty for her behaviour, na so she vex nack her racket for ground as Osaka dey sama am dey go.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch An...
One NIPCO gas station also dey for di junction of Adegbola Olujobi Way and Otunba Gani Adams road Major petroleum pipeline also dey di area.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 According to Nigeria law, di Senate President no get protection from arrest alias 'immunity' if police want to make arrest.
BBC 100 Women dey mention name of 100 women wey get power and wey dey help people for world every year.
Another thing we de for inside dis tori Lagos Island Building Collapse: Goment don confirm 20 deaths and 45 survivors15th March 2019 Six reasons why buildings dey collapse16th March 2019 Building collapse: Secondary school fall down for Port Harcourt11th July 2019 Three storey building don collapse for Onitsha22nd May ...
Wen de first rain fall, farmers di plant afta sun di dry de corn and na so we di loss crops".
Ghanaians to Akufo-Addo: 100K Nation Builders Corps jobs be proof say gov't dey think
What a legacy you are building.— Emir of Lagos (@yakubrasheed) June 28, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 found a song I can easily relate to Naira Marley's soapy— CRAZY GOODY (@Bossgoody97) June 28, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 Lol forget Naira Marley dey hot lowo lowo yi won ni ke ...
If you don register before but you neva complete di registration or you neva submit am, no create new account o.
It is a grievous infringement on the Constitutional right to free speech.
Jacques Fame Ndongo, Minister of Higher Education use prof. Abang Ngwa for University of Buea e phone call me.
Ismail Ajjawi bin just get admission for Harvard but US authorities no gree make im enta dia kontri as e land for America.
Another thing we de for inside dis tori 5 Ways You Fit Get President Trump to Sack you For different reasons, President Donald Trump don sack five people wey dey work with him this year alone.15th August 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Vide...
pic.twitter.com/5AmAvUZP3W— BILLION (@BillionTwiTs) December 11, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Before, during and after 2019 election, PDP and its presidential candidate had called the President ‘Major General Buhari’ thousands times and it didn’t stop Nigerians from trusting and giving their Preside...