text stringlengths 21 14k |
|---|
Fayez Sarraj and some of im deputies finally arrive Tripoli for March 2016 where dem set up dia headquarters for one naval base wey dem guard well-well. |
Di president dey accuse LaVar Ball, wey be di papa of one of di players, say e no take di thief-thief accuse wey China accuse im pickin serious. |
FA Cup: Man United sama Derby County 3-0 as Ighalo score two goals 6 March 2020 Wia dis foto come from, Manchester United/TWITTER Wetin we call dis foto, Odion Ighalo Nigeria international football star and Manchester United striker, Odion Ighalo say im know care about wetin anybody tok wit im surprise move to Old Trafford after di two goals wey im score for di FA Cup quarter-final win ova Derby County. |
So make we see three girl pikin dem wey you suppose remember dia name, because dem don already begin shake di world. |
Dia team na im get players from different culture pass during di competition - 15 out of di 23 players for di national squad fit trace wia dem from come back to Africa, especially from kontris wey France bin rule before. |
Communication officer for Fecafoot, Laurence Fotso tok for BBC Pidgin say de resolution no bin be na for tori pipo dem. |
Singapore enter top for di list after di recent decision wen Paraguay take to remove visa requirements for people wey carry Singapore passport, dis one come make dem to fit visit 159 countries without stress. |
Dem never know di names of two other victims. |
President Muhammadu Buhari say Nigeria don win di war against Boko Haram. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Over 100 just return from Libya30th November 2017 Video, "Dem sell me three times for Libya"1st December 2017 Libya: Over 30 die for Mediterranean as dem wan enter Europe25th November 2017 Libya: We dey investigate sell-sell of migrants24th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Alariwo of Africa wey be im fellow singer been post for instagram say Lord of Ajasa, Olusegum Osaniyi wife call am about how her husband need financial help from fellow musicians. |
Barrister Affah Victor, confirm for say de hunger strike start. |
But things fit begin sour, because Barca don release statement wey say Neymar no follow im contract. |
Bobi Wine join opposition lawmakers wey dey protest di plan of di ruling party to change di age limit person fit be president for Uganda. |
Na for road most of dis traders dey sell dia market now. |
Anglophone crisis make 430,000 pipo run go oda areas for Cameroon, 33,000 pipo go Nigeria. |
Bayelsa Governorship Elections: 30 political parties sign peace accord |
Di House of Reps bin ask President Muhammadu Buhari to sack di NEMA oga Maihaja, and say make corruption police for di kontri prosecute am and recover all di moni wey dem say im spend illegally, from am. |
For 2017, one court inside Ghana rule say make de group go clear dem status from de United Nations on top dia demands. |
na so her God make her come dis life] and no dey associated wit am. " |
Later on the policemen wey dey pursue us come take me go hospital." |
Another thing we de for inside dis tori Life after Joe Blankson: Di man wey die as e dey save 13 Nigerians9th August 2018 Fishermen see bodi dey float, seven pipo dey miss for Bakana boat capsize30th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Why I carry Oxford University go Igbosere court and no be obodoyibo - Lawyer15th May 2018 Lagos okada ban: See di places wia ‘Okada, tricycles no go pass for Lagos21st January 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Davido make tori wen e come out post pishure, say e dey go do NYSC, three years afta e graduate from university. |
Many of the girls have died as a result of cross fires and bombardments of the security forces that no doubt were intent on rescuing them.— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 15 Skip Twitter post, 16 16/ I regret to state here that only 15 out of the 113 #Chibokgirls are alive today, based on my investigations in the last 3 months and we have already seen some of them in a video, which I exclusively obtained and was published on SR website.— Ahmad Salkida (@ContactSalkida) April 14, 2018 End of Twitter post, 16 Skip Twitter post, 17 17/ What is the status of the remaining 15 girls as far as negotiations are concerned? |
But she say all dis one good. |
“The commission believes that it is not enough to receive these young Nigerians; it is important that they are urgently given the needed mentoring, training and rehabilitation - Source NaN #NCFRMI #CaringForTheDisplaced #BringBackOurYouthsFromLibya A post shared by Nat'l Commission For Refugees (@ncfrmi_sw) on Nov 27, 2017 at 10:28pm PST End of Instagram post, 2 "Dem dey very happy to come back home because na on top lie-lie some bad people take deceive dem to travel", di popular Nigerian entertainer add put. |
uhari dey road to attend di 74th UNGA for New York 22 September 2019 Wia dis foto come from, OTHERS President Muhammadu Buhari dey road from Abuja to America to attend di 74th United Nations General Assembly for New York. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: Ghana ban travellers from kontris wey record over 200 covid-19 cases from entry15th March 2020 Coronavirus: Ghana confirm four new cases of Covid-19, total cases rise catch six15th March 2020 Coronavirus: Akufo-Addo release $100 million dollars for Ghana Covid-19 disease response plan12th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
'Buhari wedding tori no be true' "I think Buhari fit pick either Ambassador Babagana Kingibe, Nigeria Custom Chief Rtd Conel Hameed Ali or Minister of Education Malam Adamu Adamu as im new Chief of Staff, " Dr Kari add. |
Mikel dey look for new club EFCC to investigate Pinnick, Dikko and oda NFF ogas Egypt don win di Africa Cup of Nations title seven times, Cameroon five times and Ghana don win four times, but Pinnick want make di Super Eagles use dis year tournament close di gap to those kontris. |
Paternity leave fit no dey for Nigeria but no be new thing for some African countries. |
Wydad players protest give di Gambian referee, say make im check VAR and Confederation of African Football (Caf) president Ahmad Ahmad spent almost 30 minutes for discussions wit officials to find way make di game kontinu. |
So deh adjourn de case for number 8 day for October. |
We no even know how our future go be." |
End of Facebook post, 1 Na for im house for Montreal Canada dem find im dead body and many pipo bin tink say e kill imsef. |
End of Facebook post, 1 But even as Ghanaians dey jolly on top di fight, dem dey vex for stations wey no show di game. |
Buhari shall know no peace.— iamochyglows (@ochuwa_momoh) June 25, 2018 End of Twitter post, 3 Wetin dey vex kontri pipo be say, e don tey wey dis herdsmen killings dey happen and goment neva too do anything to stop di palava. |
As soon as di parliament of at least 22 kontris don gree bill wey go make di agreement become law, di AfCFTA go become official. |
Lagos na di center of dis disease Apart from say na Lagos bin experience di first case of di virus, di state currently get di highest number of cases for di whole kontri. |
Technovation 2018: Meet di Nigerian girls wey win Silicon Valley competition wit fight fake medicine app |
- UN 21 November 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Burundi na di first country to tell di join bodi ontop criminal justice mata for di world say dem no join bodi again Di join bodi of human rights mata inside United Nations on Tuesday condemn di way senior oga dem for Burundi and also di big man for Philippines, President Rodrigo Duterte dey threaten UN workers. |
You know what l am talking about. |
Di former goment minister for Education don helep bring attention to hundreds of school girls, wey militants bin kidnap for north east, as leader of di Bring Back Our Girls group. |
Reality shows wey pipo dey look forward to Big Broda Naija na anoda tin to watch out for. |
"Di way many people dey live life for Nigeria no rhyme with di tax dem dey pay or dia salary and dem no fit explain am." |
Na men dey look down on girls like say we be second-class citizens" |
McCabe dan talk say everythin na lie. |
If I dey nack real human being, I go vex say di pesin no fit make me cum quick as I dey do am by myself. |
Danny Drinkwater don get charge of drink-driving afta one accident crash |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Lady Gaga, one of di event co-hosts, arrive wit billowing pink outfit... Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Wey come open up to reveal black gown, her second outfit... Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dis na Lady Gaga third outfit, slim-fitting pink gown Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Serena Williams, wey be also co-host, arrived wit neon yellow gown - wit matching Nike trainers Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Why wear just one hat wen you can wear four, like Janelle Monae Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Kenyan actress Lupita Nyong'o smiles for di camera wit her ogbonge dress Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Actor Michael Urie decide to go for two looks in one Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Actor Ezra Miller, meanwhile, show off different make-up art wey go make pipo eyes do twikkle twikkle Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Katy Perry, meanwhile, dress as a chandelier Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Reality TV family di Kardashians come out in force for dis year event Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Kim Kardashian West attend di 2019 Met Gala celebrating "Camp: Notes on Fashion" Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Here na di newlyweds Priyanka Chopra and Nick Jonas, wey tori say dem first meet for di Met Gala for 2017 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nick older brother Joe and im new wife wey be Game of Thrones star Sophie Turner, two of dem just newly marry too Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Bollywood star Deepika Padukone dress like Barbie for large pink gown Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Laverne Cox wear sleek black dress and bold make up Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Di third co-host na Harry Styles, wey wear sheer black top and high-waisted trousers Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Alessandro Michele, of Gucci fashion house, na di event final co-host Wetin we call dis foto, Singer Billy Porter enter di red carpet wit ogbonge style before im flexi im wings in front of di crowds Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, And theatre owner Jordan Roth turn imself into a theatre hall Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Singer Celine Dion, be like say na she be di original queen of 'camp', no disappoint im fans at all Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Actor Jared Leto clearly believes say two heads dey better than one Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, US drag queen Aquaria go for painted hair and diamante hand-pieces Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, While actor Yara Shahidi go all out wit di feathers... Wia dis foto come from, Rabbani and Solimene Photography Wetin we call dis foto, Law Roach and Zendaya attend di 2019 Met Gala Celebrating Camp: Notes On Fashion wit unique style Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, ...Much like di Met Gala's main host, Vogue editor Anna Wintour Another thing we de for inside dis tori Met Gala 2018: 'Pope Rihanna di first' and oda cele dresses for Met Gala Stars gada for New York main event where dis year focus na on catholic tins8th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Five sojas weh Cameroon find guilty for "2018 Anatomy of a killing" go get sentence today Two sojas inside viral video wey e show how deh di kill woman and pikin dem regain freedom? |
''[APC] party no get any interest for di pipo of Benue state.'' |
Skip Twitter post, 1 “Right here, right now is where we draw the line. |
Nigeria Center for Disease Control don send Rapid Response team enta Benue to collect samples from di water. |
We get house wey get two bedroom but she no go gree me use di main bedroom, na di one wey guest dey use I bin give. |
Or you fit use di opportunity to teach di pikin dem how to ride bike. |
Dem no support media player for your device Madagascar don get herbal cure for coronavirus? |
Dat day, Mugabe bin suppose hold meeting with im cabinet when dem read resignation letter wey dem say im send to parliament. |
Anoda attack happun on July 24 wey make di govnor extend curfew for some part of di area. |
Nigeria and two oda kontri fit join de quarter final list but, Cameroon, Mauritania, Guinea, Ivory Coast, Uganda, Equatorial Guinea, don pack dia cargo di wait for eroplane weh e go take dem back to dia kontri. |
Ontop di lovey-lovey mata wey happun between her and Praise inside di house, she say dem no do kerewa but she call am her "cuddle partner." |
Im come add say di restructuring wey pipo dey find im go do am, "I be di papà of restructuring." |
Wia dis foto come from, OTHER Governor Wike say dem don also increase capacity for di State surveillance, contact tracing, testing and treatment of positive cases in line wit di National Centre for Disease Control (NCDC). |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria President give panel 38 days to return citizens wey trap for Libya28th December 2017 Nigeria: Why some civil servants no get salary for Christmas28th December 2017 Video, Wetin you want for 2018?2nd January 2018 Nigeria: Wetin 5,222 megawatts electric fit do?28th December 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal42 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
De security agencies mount dawn operation last Friday wey dem take arrest de suspects who sheda plan in detail how dem go take over de country. |
Di court order di release of di couple on condition say dem go return to kontinu dia trial afta hospital discharge dem. |
Benin parliamentary election: Why opposition candidates no participate |
Atleti and Dortmund don move go last 16. |
E no help say Facebook, Instagram and Whatsapp get features wey resemble Snapchat. |
Davido - Nigeria: "I no lie say I no know wetin happen" - Davido 13 October 2017 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Davido na popular musician wey don win plenty awards Afrobeat musician, Davido, don release statement and CCTV video wey im wan use prove say im no sabi wetin happen when im friend Tagbo Umeike die. |
Condal will be writing the series. |
Di Inserm group also tok say dem dey also plan clinical trial for European kontris, and in Australia and any testing for Africa go follow dis ones. |
Cameroon regional elections: Maurice Kamto, opposition leader and goment draw battle line |
By di time wey dem begin dia own feem, dem sef put dance and singing inside. |
Afta dat, you fit go meet tdi land surveyor well prepared. |
To make sure say schools dey follow di guidelines authorities dem go carry out periodic Joint Risk Assessment, dat one mean say go check schools from time to time to see if dem dey follow dis guidelines dem. |
He believe say Africa no need to dey look at di west for ideas and policy, say di continent for set im own agenda. |
Roger Federer don win im 20th Grand Slam 28 January 2018 Wia dis foto come from, AFP Roger Federer don win im sixth Australian Open and 20th Grand Slam title after im get a five-set victory over Marin Cilic. |
Di clubs announce di £4.6m deal on Tuesday night. |
Fulani herdsmen: Ghana gov't build cattle ranch to control wahala 11 July 2018 Wia dis foto come from, Jacob Silberberg Wetin we call dis foto, Fulani herdsmen dey for most kontris for West Africa Ghana President Nana Akufo-Addo reveal say en government build cattle ranch for Afram Plains which dem go try take deal plus di Fulani herdsmen challenge wey dey di country. |
Im also tok say di second patient for coronavirus from Ogun State don test negative and dem go discharge am join. |
President Buhari don recall Usman Yusuf wey get N919m magomago case Wetin we call dis foto, Na Nigeria Minister of Health bin suspend Prof. Yusuf Wetin be di complain Abdulrazaq Omomeji wey be chairman of di Association of Senior Civil Servant talk say dem no go do any work and dat dis protest na to challenge di decision of di president to bring NHIS oga back even though e never answer di case on top im head. |
E vex afta dem cancel di goal wey Leroy Sane score because of offside. |
- See wetin we sabi APC chop fresh court order on Giadom position as acting national chairman All dis wan dey happun even as di senator party, di All Progressives Congress dey in di middle of one controversy. |
Super Eagles squad don get Jersey number for Russia 2018 4 June 2018 Wia dis foto come from, NFF Wetin we call dis foto, Di team announce numbers for dia new squad on Monday afta Coach Gernot Rohr confam di 23 players Super Eagles go use play di 2018 World Cup. |
Another thing we de for inside dis tori FIBA Women Basketball World Cup 2018: Nigeria dey Group B7th February 2018 CHAN 2018: Morocco league no better pass our own - Nigerian league organiser5th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you53 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di oga for Voter Education and Publicity, Soyebi Adedeji Solomon wey tok for oga Mahmud say na students and young pipo make up 60% of di population and as INEC go use between 650 to 700,000 youth for evri election wey dem go conduct for 2019 naim make e dey important say dem get dia attention to participate actively for di elections. |
More people for social media follow chook mouth for di mata. |
South Africa president Cyril Ramaphosa make history as im appoint women as half of im cabinet |
and Africa Eye bin do collabo film 'Sweet sweet codeine' to torchlight how pipo dey abuse cough syrup wey get codeine inside and how some pipo for drug companies dey use back door to sell di tin for black market. |
Skip Twitter post, 1 OL-leiren bestilte 1500 egg gjennom å oversette via Google Translate. |
But go off.— Ernest Owens (@MrErnestOwens) October 15, 2019 End of Twitter post, 5 Rodriguez delete di video from her Instastories come also apologise say she no mean to offend any pesin. |
For her reaction, former colleague of Ekweremadu and present Chairman of Nigerians in Diaspora Abike Dabiri-Ewera tok say: "German goment and law enforcement agencies suppose make sure say pipo wey do dis kain tin face di consequences of dia action." |
Godswill Akpabio Wia dis foto come from, TWITTER/AKPABIO Wetin we call dis foto, Godswill Akpabio na di current senator wey dey represent Akwa Ibom North-West (Ikot Ekpene) Former govnor of Akwa Ibom enter senate for 2015 after im term expire as govnor. |
Di soldiers dem share informate wit say di three motor wey dem don see include; Black Toyota Corolla motor wey belong to di missing general wit Kwara registration number White Toyota Hiace bus wit Plateau state registration number Red Rover motor wit Bauchi registration number Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Di soldiers tok say di tori wey dey spread for social media say dem don recover 11 motor and two deadi bodi na fake news. |
Nguher say e don tey wey man full photography work but now woman photographers don begin dey change di game. |
Japan: Lawmakers chase baby comot dia meeting |
"Before Governor Rochas Okorocha grant di amnesty to di people wey kill our people, im no fit call me?... |
Nigeria Police recruitment 2020 screening go begin August 24 |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.