text
stringlengths
21
14k
Di kwesion na why politicians dey against each oda during election?
Fury DID THAT to his ear drum by foot work, jabbing, setting up power punches, and just all around being a much better boxer.— Kelly Boswell (@BITW3891) February 23, 2020 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 Anyone who didnt believe that FURY won the first fight this literally proves how much better fury is he l...
For e Facebook page, Camair-co say de captain even as de plane get shock from bullet do e best land de plane safely.
'How Boko Haram deceive Nigerian Army to open barracks gate' Boko Haram: Nigerian Army don rescue over 1000 pipo Dis na di third time dis kain tin dey happun in less dan two weeks.
For di third day now, Police tanda gidibga dey do vigil for Dino domot Dino!
So e no dey bad for di parliament to monitor dem because e no go dey fair say money dey enter di country and lawmakers no know wetin dem dey do with di money."
Ayodele Fayose: Nigeria Government must talk wetin dem seize before dem sell am 22 February 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Tori be say Governor Ayodele Fayose of di south-western Ekiti state, Nigeria fit run for President for 2019 Nigeria dia federal government must write for public all di pro...
Europa League dey call Chelsea Chelsea don win FA Cup Conte dey ask for support from Chelsea And one of di first pesin wey dis dey affect na Abramovich, wey no get anoda choice but to watch im club FA cup final from Russia.
Dem go also get prime minister and cabinet.
Di two young pipo wey dey Nigeria Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) rehab unit for Kano yan say dem use codeine for years and di tin almost kill dem.
Goment don tell pipo wey dey live near water side to comot go wia dey safe.
"We dey look for pikin wey neva get di vaccine to make sure say evri pikin for Rivers State get di vaccine," na im tok.
Prime Minister Philemon Yang disclose goment plan weh e go first check for give basic tins laik food, wata, sanitation, place for sleep and oda tins.
Human Rights Watch compare goment forces wit armed gangs, Cameroon goment hala 3 April 2019 Wia dis foto come from, ALEXIS HUGUET Cameroon goment say rights group, Human Rights Watch for e 2019 report take sides wit armed gangs for Anglophone regions.
Scientists say sugary drinks dey increase risk of premature death and Nigeria na sixth kontri at risk
Dat one mean say shop no go open.
Di report say to reduce warming to 1,5Cgo involve "yearly average investment need for di energy system of around $2.4 trillion" between 2016 and 2035.
Dis one confirm all my hard work, and na still reason for me to continue to work hard."
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Simi fans dey yab her 'belle'19th March 2018 Skepta: Nigeria-British rapper don become chief6th April 2018 De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 16:46 Video, Abu...
Dis tin wey happun to Daily Trust dey come just weeks afta di military use hurry-hurry suspend UNICEF on top di same Boko Haram mata but dem quick-quick make U-turn cancel di suspension.
Dem go also find strategy wey go help promote programmes for foreign language.
Dis no reach two weeks afta she report say her her headmaster ask am for sex.
As I go hospital nobody give me kobo, na me treat myself."
ameroon Elections: Akere Muna don reveal how im go take win Paul Biya 17 April 2018 Wia dis foto come from, Youtube/Akere Muna Wetin we call dis foto, Muna no dey popular as politician but dem sabi am for im lawyer work Akere Tabeng Muna, di Cameroon Anglophone lawyer wey bi former vice president of Transparency Intern...
Wen you don get plenty moni or as we dey tok, "wen you don hammer", no be di time to call agent, go pay bush entry to look land.
Nyesom Wike don win second term Wetin you suppose know about Nyesom Wike #BBCGovDebate All of dem say INEC contradict demsef wit di result wey dem declare because dem bin say violence scatter di election na im make dem suspend di electoral process, so di question dem dey ask na wia INEC get di results wey dem declare s...
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election19th February 2019 Nigeria Elections 2019: Mothers dey mourn election-day killings for Abonnema2nd March 2019 Nigeria Elections 2019: Meet 66 year old Kano man wey never vote all im life11th F...
Another thing we de for inside dis tori Kolade Johnson: Nigeria Police don sack suspected officer from di force5th April 2019 Why we fit stop pipo wit tattoos and dreadlocks - Nigeria Police2nd April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet...
When dem ask her if she don register, so dat she go fit get help from di government, UN and NGOs, she say: "Na plenty-plenty registrations from different organisations dey.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Inside im message, President of di senate Bukola Saraki also thank God for di VP life.
E no go dey straightforward like dat.
Yesterday 23 May, African team Senegal score first goal of di tournament wey dey happen for Poland and also set record for di fastest goal in di history of di competition.
Dis upgrade come after dem do trial with small group of users for September.
Islamic State say na dem attack military base for Yobe, northern Nigeria 28 October 2017 Wia dis foto come from, Wikipedia Wetin we call dis foto, Dis na di first time wey ISIS dey claim responsibility for any attack inside Nigeria So-called Islamic State group say na dem attack di military base for Yobe, Northern Nige...
Another thing we de for inside dis tori Amazon fires don pass be careful - Macron23rd August 2019 500 million bees die for Brazil in three months20th August 2019 Paris customer shoot waiter die sake of 'slow sandwich service'18th August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund regi...
Bingham University don start screening of fresh students into 2020/2021 academic session.
Another thing we de for inside dis tori 2019 Election: Atiku Abubakar, Oby Ezekwesili don finally sign peace pact12th December 2018 Yemi Osinbajo: Why Nigerians dey gbadun di Vice President20th August 2018 Peter Obi: Nigerians dey atikulate say dem wan see Osinbajo vs Obi12th October 2018 Yemi Osinbajo: Vice presido of...
Na time to talk about wetin you don do and who you be as e relate to di work wey dey ground.
If national assembly gree, dis go be de second taim weh deh di extend mandate for law makers and councillors weh deh elect for 2013.
2.Establish law wey go make public get access to di informate of di full results.
(@HolaYoSoyFiesta) February 19, 2019 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori Trump: Why Nigerian pikin wey dem born for US no go get American citizenship30th October 2018 Video, Trump toilet paper: Di tissue wey dey follow US President6th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate ef...
Dem dey expected to return home to play research roles for di Transportation University wen e start.
Another thing we de for inside dis tori Eti-Osa constituency House of Representatives election debate as e happun4th February 2019 Eti-Osa debate: Ibrahim Obanikoro say im papa na im Godfather4th February 2019 Banky W: Popular Nigeria musician go contest 2019 election11th November 2018 2019 Elections: Dem pay Simi and ...
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: "Di dead no fit bury diasef"23rd April 2020 Coronavirus prevention tips: How you fit survive pregnancy during di Covid-19 pandemic21st April 2020 Coronavirus lockdown: How to keep your customer dis Covid-19 period23rd April 2020 De one we dem don look 2:22 Video, Jan...
Black Panther Quiz: Black Panther Quiz: Which character you be?
From campaigns wey dem go tok say make young pipo register and get dia PVC to oda one like say make pipo shine dia eye well well before politicians do dem mago mago.
"Wetin Canada wan begin do to Nigerians no good" But dis no be di only wayo informate wey dey target Nigerians wey wan go Canada.
Another thing we de for inside dis tori Lagos: Nigeria megacity dey battle dirty15th January 2018 Countries dey gather to comot plastic from sea14th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you42 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young inn...
Mubarak bin spend thirty years inside office before one popular uprising alias Arab spring sweep Egypt.
NUPENG: "We dey give goment two weeks to fix bad bad roads for Nigeria"
If I look back I believe say e dey crazy.
Cameroon don get first football academy for train woman Super Falcons waya-waya Niger Republic 15-0 For some wey dey Nigeria, football no be acceptable work for women.
Pipo don protest for di streets of di capital, Dakar, and investigation don alredy begin by di ministry of justice.
Separatists bin impose lockdown from number 2-6 say for September for support dia leader weh military court sentence for prison for life and for spoil school reopen as goment no ready for dialogue.
Di suspected separatists fighters kidnap pikin dem, guard, teacher and e pikin dem.
"Im and im bouncers join hand beat me pieces."
Health professionals warn say kontris wey get weak health systems fit struggle to cope wit potential outbreak of di sickness, wey don kill more than 1,600 and infect more than 68,000 pipo, mostly for China.
Police talk -talk person, Jimoh Moshood tell BBC Pidgin say na Mr Afegbua lawyer call dem to announce say im dey come Force headquarters.
I no get moni to continue Nigeria presidential race - Eunice Atuejide When Buhari vote 'against Nigeria' And final-final, we torchlight one lie-lie tori for internet wey show am like say Muhammadu Buhari na pesin wey no get love for im kontri and say im give big support to pipo wey come from im ethnic group wen e be mi...
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori Nura Abdullahi: 21-year-old AS Roma Nigerian footballer don retire from football30th April 2019 Nigeria Afcon list: Kelechi Iheanacho, Semi Ajayi no dey Super Eagles list to Egypt9th June 2019 AFCON 2019: Comoros wan make FIFA helep open case for sanction ...
Di feem director add say women want to enjoy porn di way men dey enjoy am, but most of di porn wey dey, na men wey no dey show concern about female feelings dey produce am.
Stephens na di oga patapata of Stephens Inc, investment bank wey base for Little Rock, Arkansas.
Tibor write dis wan na for e tweeter handle but wen e komot for Etoudi e tok bin bi na about business and how for create job dem for Cameroon pipo.
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Surfing don make me get strong mind’7th July 2019 Eli Waduba Yusuf: How one Nigerian artist catch di eye of Kevin Hart2nd March 2019 International Day of Happiness: Five ways to dey happy20th March 2019 Di six kontries wia men and women get equal rights4th March 2019 Blac...
Wetin we call dis foto, Ughelli North and Ughelli South for Delta State make una come carry una materials oh before breeze carry am go.
‘We no increase electricity moni for Nigerians’ - NERC Why dis area for Nigeria dey get 24 hours light Olorogun say PHEDC no dey give light for Yenagoa until two or three days to di time dem go serve electric bill but after dem pay finish dem no go see light again.
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Oga Ambode fit learn lesson from Babachir Lawal wey be former secretary to di goment of di kontri.
But di developers dey responsible too?
"Lagos get highest number of COVID cases because of di level of commercial activities for di area."
'Sex na normal thing' Dem no support media player for your device 'Sex na normal thing' 12 October 2017 You go fit test yourself for HIV for house?
Dem don release political prisoners and on Saturday dem arrest some top members of oga Bashir former ruling party.
"Donald Trump owe Nigeria and Africa apology."
Another thing we de for inside dis tori El-Zakzaky disrespect international procedure16th August 2019 El-Zakzaky return Nigeria from India ontop tight security for Abuja airport16th August 2019 Police confam dia stray bullet kill woman for Lagos10th August 2019 Amnesty Intl: Nigeria goment must investigate 3 IMN member...
She say dis incident na very good example of somebody wey dey focus to achieve dia goal.
Adams Oshiomhole: " Di suspension of APC National Chairman na 'beer parlour tok" 13 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Tori be say di former govnor of Edo state Adams Oshiomole and di present govnor Godwin Obaseki dey qwanta ontop di issue Di suspension wey Nigeria ruling politic...
E good for note say na general assembly for 2009 go adopt de text and electoral college go bi na for clubs for 2011-2012 season and 2017-2018 season go count for general assembly.
ria Labour Congress - Minimum wage: Na presidency sabi wetin dem dey tok, na 30k we sabi - Nigeria Labour Congress 9 November 2018 Wia dis foto come from, MBuhari Wetin we call dis foto, Head of di Minimum Wage Tripartite Committee Amal Pepple bin present dia report to President Buhari on Tuesday Nigeria Labour Congres...
Na on Sunday 1 October di authorities carry 16 of dem go court and di charge be say dem dey "promote sexual deviation" and dey do tins to promote homosexuality.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Auguust Alsina and Jada Pinkett Smith for BET Awards 2017 Wetin August bin tok?
Tori be say New York mayor Bill de Blasio say di city dey demand compensation on top damages from BP, Chevron, ConocoPhillips, ExxonMobil and Royal Dutch Shell to "protect New Yorkers from di things climate change dey cause".
Russia, na di host nation, so dia case dey different.
One talk-talk person for YouTube, say dem cancel di ban because dis kain videos dey important for culture and tradition matter.
(@PatrickOkouzi) December 12, 2019 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 What happen to separation of powers?
Another thing we de for inside dis tori Nam 1: Security Operatives carry Menzgold CEO go Police HQ after he arrive Ghana11th July 2019 Menzgold: Accra court slap Nana Appiah Mensah plus GHc1 billion bail condition26th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Inform...
Meet Nigeria first northern woman General 21 December 2017 Wetin we call dis foto, Commodore Jamila Abubakar Sadiq Malafa, bin get promotion to Commodore on 18 December 2017 Last-last, northern Nigeria don get im first female general for Nigeria Navy.
Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Another thing we de for inside dis tori Paul Chouta: Drama for court over Cameroon blogger case9th October 2019 Lisa Li: landlord vex expose online slay queen wey dirty for real life26th September 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teacherson...
Big clubs like Liverpool, Tottenham and Leicester dey look to progress go fifth round for today match.
Oga Ayuba dey run drug treatment centre for Maiduguri, di state capital wia as im use count, one out of evri three young pipo dey use di drug - im believe say na war for di area cause am.
Dem appoint am as Minister of Transport for June 1999 - 2001 and then of Aviation by President Olusegun Obasanjo from 2001 until May 2003.
Another thing we de for inside dis tori South Africa University of Witswatersrand don ban use of Mr, Ms and Mrs23rd July 2018 Laurent Simons, 8, get university admission afta im use just 18 months finish secondary school30th June 2018 Nigerian university don hire snake charmers after student die23rd October 2017 Who bi...
Dem fit use prepaid, wia pesin go pay for di light before im begin use am or post-paid, wia pesin go pay for di light wey im don already use.
"Di people wey dey agitate for something like dis dem no born dem for 1967 and dem no get idea of di consequence of di civil war and wetin we pass through.''
Orodi Odhiambo, wey be senior technologist for University of Nairobi say make di people wey dey manage di city, take care of other things wey dey contribute to pothole.
https://t.co/NBi5oKIaB3— Keke Palmer (@KekePalmer) July 10, 2020 End of Twitter post, 2 August Alsina come para with di reply wey Keke give and begin fire her back with plenti tweet.
Anglophone Crisis: Mancho Bibixy, odas di appear for court today 1 March 2018 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Court for Cameroon Na today court go get anoda shidon for shine eye for case for Mancho Bibixy and odas weh deh arrest when Anglophone crisis start, as lawyer Maitre Emmanuel Simh confirm fo...
Di big senators wey lose dia seat for di 2019 elections But di kwesion for di mouth of many Nigerians na who go become di senate president and speaker of di House of Representatives.
Taraba police killing: 'Di officers wey soldiers kill na im capture Evans di kidnapper'
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Corruption na very serious matter for President Buhari government 1.
I come see white horse, and di pesin wey ride am dem call am Death , and Hell follow am ...".
hilippine president Duterte say God dey "stupid" 26 June 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di president say God create fine tin finish come dey find wetin go destroy di fine work.