text stringlengths 21 14k |
|---|
Check out my interview on Page 118 in d recent issue.#GQ #GQStyle pic.twitter.com/7l33xqFqq5— Denrele Edun (@DENRELE_EDUN) March 30, 2018 End of Twitter post, 1 But Denrele say no be today di yabis start. |
Now Le Blue dem go dey wait for di winner between Brazil and Belgium wey go happun on Friday. |
Sweden Thomas Dennerby go coach Nigeria Super Falcons |
Corruption accuse against Abba Kyari na big lie |
According to Keyamo, na political parties wey only husband and wife dey inside join bodi wit di main opposition PDP to form new mega party. |
Wia dis foto come from, Alberto E. Rodriguez Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But we no go fit carry plenty refugees at once as long as country wey go help dem resettlement no too dey. |
Another thing we de for inside dis tori AfroBasket 2017: Senegal don join Nigeria win all matches20th August 2017 FIBA 2017: Na only 4 Weeks We Take Prepare – D-Tigress16th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Tanitoluwa Adewumi: Di 8-year-old Nigerian refugee wey turn chess champion for New York 18 March 2019 Wia dis foto come from, Oluwatoyin Adewumi From being homeless because of Boko Haram attacks for im hometown for northern Nigeria to America, Tanitoluwa Adewumi don become New York state chess champion. |
Police for San Bruno, California, say evidence neva land yet say di attacker know di victims. |
Another thing we de for inside dis tori About 60 people die inside Ghana bus accident22nd March 2019 Ghana cedi start dey show dollars ‘wossop,’ but minority say e be ‘painkillers’ dey sustain am21st March 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Talk-talk person for EFCC, Samin Amaddin, tell tori people Punch say na dem tell Mr Lawal make e show for dia office and after dem ask am some questions, dem decide to detain am. |
Alexandra Jones BBC Three 4 November 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Leanne no reach orgasm wen she do sex Warning: Dis tori contain adult themes Leanne bin dey 21 wen she buy her first vibrator. |
Normal-normal Buhari dey always get strong hand for di northern side of di kontri, wia dem believe say im na man of di pipo wey no get stain for bodi, Im numbers don remain for dia like e don dey for di past five presidential elections. |
Wia dis foto come from, Festus Keyamo/Twitter Wetin we call dis foto, Mr Keyamo (L) na popular lawyer wey don fight goment before to protect ordinary pipo before e join Mr Buhari campaign Festus Keyamo, tok-tok pesin for oga Buhari campaign organization, tok say Nigerians go choose weda dem wan follow pesin wey im way no pure or pesin wey im way clear like pure water. |
De internet rights groups di regret as one provider say deh get problem dey with optic fibre weh e go affect network. |
Pierre-Emerick Aubameyang dey say: 'abeg vote for me' |
Yahoozee - Olu Maintain 2008 Wia dis foto come from, Olu Maintain/Instagram Wetin we call dis foto, Olu Maintain Your remember how you take rock Olu Maintain 'Yahoozee'? |
Naira Marley wey real name na Azeez Fashola na popular Nigerian afro beat singer. |
For de last day for strike, Barrister Mbah Eric, Cameroon Bar Council mimba for Bamenda tell say de strike no bin bi for count physical blessings. |
Opposition candidate wan rule...again Wia dis foto come from, Getty Images Di opposition Sierra Leone People's Party (SLPP) dey present di same candidate, Julius Maada Bio, wey dem present before wey loose to di current president for 2012. |
Dis arrests happen after police go raid dangerous areas for Akala, Mushin, and Itire, Odu-Eran canal, Surulere where di criminals base. |
Tori be say Annan bin sick afta im return from South Africa to celebrate di 100 year anniversary of freedom fighter and former presido Nelson Mandela birthday. |
But no be di usual protest dis community do. |
When US and Europe decide to end malaria, dem make sure say rule dey ground to make sure say everybodi dey involve in di program. |
Is not deaf nor blind, they see all the trends and tag along with whichever one they like. |
At di end of di day, dem no give am di work. |
Another thing we de for inside dis tori You dey believe New Year prophecy?3rd January 2018 New Year: How countries take cross enter 20182nd January 2018 2019 New Year resolution: Five tins to do to survive January2nd January 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers45 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
25 February Nigerian Air Force announce say dem don send military plane and oda soldiers to go find di girls. |
Sierra Leone don sell 'biggest diamond' to help di poor 24 October 2017 New Informate 4 December 2017 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Dem dey also call am "Peace diamond" Today, Sierra Leone don auction one big diamond wey dem never cut, for New York, to fit raise millions of dollars wen dem wan use for development projects. |
Another thing we de for inside dis tori Instagram: Your 'tori' no go disappear after 24 hours again8th December 2017 Most liked instagram picture: Social media don crack world record egg5th February 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Nigerians go need to pay dis new fee no mata wia dem dey apply from worldwide, and dem go pay am ontop every visa dem collect, including adults and pikin dem wey dem approve visa give. |
Jeff Bezos: Di world richest man don agree for $35bn divorce Kenya don burn thousands of condoms wey fail test Major Characters (Undead) Di Night King Many thousand years ago, di Night King na real pesin before but now im dey command di White Walkers, wey be army of undead pipo. |
DiThe findings dey largely promising, but e dey too soon to know if dis wan dey enough to offer protection and den still dey carry out larger trials. |
People wey dey support di government do dia own protest say make di country stay together, and e happen for di city of Douala. |
Oga Ancelotti wey be former AC Milan, Real Madrid, Bayern Munich and Paris St-Germain boss tok say Everton "na great club with rich history and a very passionate fanbase." |
Another thing we de for inside dis tori 1:43 Video, "Sometimes e good to just dey observe" - 2Baba, Duration 1,4326th December 2017 Cynthia Morgan, Wizkid and oda artists wey don change dia name10th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di need to control di APC party and leadership structure make Tambuwal to fall out of favour wit oga Wamakko wey be ogbonge political leader for Sokoto state. |
"Both of dem don agree to support our moves and also to tell dia supporters to stop anytin wey fit cause problem like posting on social media, abusive songs etcetera." |
pic.twitter.com/IMXqtmhgvn— Jason Kessler (@TheMadDimension) November 7, 2017 End of Twitter post, 1 People dey vex say as Twitter confam im account, say dem go don make im head swell and make wetin im dey do to shine. |
Prof. Soyinka say cows and cow dealers sef get right but rules must dey. |
Mohammed Salah hama Roma for Champions League |
Di bullets just dey breeze pass my body as l dey run.'' |
"Notin more dan dis happun, but you know dis days of social media, maybe somebodi snap am foto wit di rank and change di true tori, anoda pesin change di tori, anoda pesin change im own too and so on, so tey di tori come dey totally different from wetin truly happun. |
Nnamdi Kanu dey lead di Indigenous People of Biafra (IPOB) movement, wey wan create Biafra country from some states inside south east Nigeria where dem dey speak Igbo language. |
Another thing we de for inside dis tori Omar al-Bashir: Di rise and fall of Sudan longest-serving ruler11th April 2019 Sudan crisis: Omar al-Bashir bin keep $130m cash for house21st April 2019 Sudan former leader Omar al-Bashir don move to prison17th April 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
He said one day Ghana will witness just one great collabo!! |
Rethink future of AU_EU partnership AU-EU relationship be like na k-leg, but both sides dey hope say with di summit, dem go fit improve am. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Broiler chicken get virus wey dey spread COVID-19 disease?19th February 2020 Coronavirus: Nigeria don confam di first case of Covid-19 disease for Lagos28th February 2020 Coronavirus-Virus: Nigerian footballer don become di first player to get di disease28th February 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
University of Bamenda say Cameroon army no kill five students 13 July 2018 Wia dis foto come from, University of Bamenda University of Bamenda say armed men kill one of dia students weh bin dey for bar on Wednesday. |
Di 23 year old Member of Parliament still dey University. |
Dem dey for di central town, opposite di cathedral, near the central (main) market Yaounde. |
For 2012, Seun Kuti and Egypt 80 perform for di festival. |
Dis ban remain intact until end of July he add where based on prevailing circumstances he go review am. |
Im say di cancer wey common pass for Nigeria na breast cancer for women and prostate cancer for men. |
Dis dey discouraging for young women wey don struggle to go school and no come get any source of income," tok Sowore as she add say na wetin dey make standard of living for dem go down. |
If dem block am, wetin you think say go happen?" |
But dem say di man enter one empty building, change im clothe, and like person wey dey wait for garri to swell, di man wait like till night show before im begin im thief-thief operation. |
2007: Over 300,000 Ghanaians affected Around 2007, floods once again hit three regions, Upper West, Upper East den Northern Region which affect three hundred and seven thousand, one hundred and twenty-seven people according to Daily Graphic reports. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Workers for di Belgian port of Antwerp go wear wristband wey go make noise when dem violate social distancing Di wristband sef go help with contact tracing in case of infection and dem also dey test am for America. |
Well pipo don follow share or dia love on top social media. |
Ogaraku tok say dis accreditation wey di Executive Secretary Usman Yusuf for NHIS introduce dey very important especially for health mata, wey be life and death. |
Senegal dey with Colombia, Poland and Japan. |
We don write more than three letters and do three meetings. |
During di time wey all banks begin to follow di Bank Verification Number (BVN) policy of CBN, e expose many Nigerians wey get fake certificates and different dates of birth. |
All of dem do side meeting with President Eyadema for di AU-EU summit. |
But complaint fit allow make court issue arrest warrant for person wey di prosecutor dey accuse. |
Tori pipo Oaks TV na dem release video of press conference wit tori pipo wia oga Mohammed tok dis wan on Wednesday afta Federal Executive Council meeting. |
Dem born di justice minister for Kebbi state northwestern Nigeria for 1967 and na dia e finish im primary and secondary education before e move go Sokoto state for di same northwest for im university education for Danfodio wia e study law. |
He tok say if anything happun to am, make dem hold Pastor Ibiyomie accountable. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Na Mayweather go carry the WBC Money Belt wey get plenty diamonds go house For round 10, Mayweather pounce on McGregor give am serious punishment so tey referee Robert Byrd gas enter to stop di fight. |
Now I don lose all I work for day and night" Na how Ahmadu Bakudi describe di fire wey destroy Azare market for Bauchi state, northern Nigeria. |
Another thing we de for inside dis tori Alex Iwobi: Di midfielder transfer from Arsenal make Nigerians squeeze face9th August 2019 Man United vs Chelsea: Red Devils hammer Blues 4-0 for Lampard first Premier League match11th August 2019 Chelsea vs Leicester City: Ndidi steal show from Lampard first match for Stamford Bridge18th August 2019 Top Tori How to apply for MSME Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,469 hours wey don pass 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
Dis be one issue wey dey very important to most Ghanaians as chaw menerz ask since last week say what go happen? |
Also di high court judge Justice Olatoregun sentene one Alu Dismas wey be assistant to Patrick Akpobolokemi wey be one time former Director-General for NIMASA. |
Retain NABCO beneficiaries NDC also add say dem retain all NABCO beneficiaries who dey job for various places dem give dem better salary. |
ME - What of Canada, UK, China, Egypt, France, Ghana and Santorini? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Traffic we plenti for Lagos make goment chook hand inside big buses wey fit carri plenti pipo at once On why di lawmakers - wey as at January dis year bin wan impeach di govnor - come dey investigate di mata now, oga Mojeed say na because na just now di "house see say im [Ambode] violate di budget." |
Virus: Dem don confam di first death of di virus outside China for Philippines - Coronavirus - Virus: Dem don confam di first death of di virus outside China for Philippines 2 February 2020 Wia dis foto come from, EPA One man don die from coronavirus for Philippines, dis na di first confirmed death outside China. |
End of Facebook post, 1 As e be so, security pipo wey include Police, NSCDC, DSS wit support from Nigerian Army around di area dey do thorough search for pipo wey dey enta di INEC office. |
Later dem re-arrest di suspect wey dem charge am plus escape from lawful custody, destruction of public property, resisting re-arrest den kidnapping. |
Authorities don close rescue for Lagos Island building collapse Video : Pikin dem, odas still trap inside building wey collapse for Lagos According to LASEMA, 14 pipo wey include 10 children and 4 adults still dey receive treatment for Lagos Island General Hospital. |
Another thing we de for inside dis tori Chadwick Aaron Boseman movies: Late Black Panther actor & Taylor Simone husband star inside Jackie Robinson 42, da 5 bloods, see oda movies di #WakandaForever hero do before e lose colon cancer battle30th August 2020 Chadwick Aaron Boseman death: Colon cancer causes cut Black Panther actor and Taylor Simone husband life - Symptoms wey dey cause colon cancer wey end King T'Challa #WakandaForever journey dey here30th August 2020 Chadwick Aaron Boseman dead: Colon cancer cut 'Black Panther' hero King T'Challa #WakandaForever journey - See Chadwick 43 years life and times29th August 2020 Chadwick Boseman wife: Late Black Panther actor marry Taylor Simone Ledward29th August 2020 Chadwick Boseman: Black Panther star wey act King T'Challa die of colon cancer at di age of 4329th August 2020 Chadwick Boseman death: Black Panther star, 'King T'Challa' wey die of colon cancer receive tributes from Hollywood, Marvel family and rest of di world29th August 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Gay: Nigerians follow top list of pipo wey dey find asylum for UK sake of dem be gay29th November 2018 Gay rights: US dey vex for Zambia onto imprisonment of gay couple24th December 2019 We no deny Bishop Oyedepo American visa - Di US Embassy for Nigeria31st January 2020 No be crime for man and man, woman and woman to do kerewa for Botswana11th June 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
All in all, di truth be say many young pipo dey hustle hard make dem get jobs wey go pay dem beta salary but even wen dem find am, sometimes di reality of how economy be for di kontri no dey even allow dem flex with dia salary, Another thing we de for inside dis tori Minimum Wage: How many states for Nigeria go fit pay?15th November 2018 Buhari youths talk don make pipo begin show dia hustle20th April 2018 Nigeria: N56,000 naira minimum wage dey urgent for workers4th December 2017 Wetin young people go like inside Ghana 2018 Budget?16th November 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Idris Elba na di sexiest man alive for 2018 |
#AiteoCAFawards2017 pic.twitter.com/JW7WHI099r— CAF (@CAF_Online) January 4, 2018 End of Twitter post, 2 Another thing we de for inside dis tori Video, Mohamed Salah na BBC African Footballer of di year11th December 2017 Who go win di CAF African Footballer Of The Year?4th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
The incident took place in their home, located in the Ayobo axis of Lagos where they both live together with her 14 yr old grandson, Farouk. |
Why we close down Daily Trust newspaper offices - Nigerian Army 'We go sue di Army'- IPOB lawyer Daily Trust Investigation Editor, Nurudeen Abdallah wey confam di release tok say Abubakar dey stable condition but im phone still dey wit di military. |
Anglophone crisis start for 2016 wit lawyers and teachers strike, afta Sisiku Julius Ayuk Tabe declare independence for state of Ambazonia, separatists take arms for fight government forces. |
Rwanda don warn im pipo to continue to dey observe health instructions wey authorities give them. |
Dis na because of di ruler alleged support for Eze Cletus Ilomuanya, wey dem comot as chairman of di State Council of Traditional Rulers. |
- Ebi Bozimo wey be Architect tell BBC Pidgin. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Bloomberg reports reveal say, de cedi depreciate by 2.9 percent to a record low of 5.86 per dollar dis Tuesday, dat dey represent 15 percent drop for just de first quarter of 2019. |
• Main reason students dey on campus be sake of dema final exams, after which all go return home • E no be safe to send students home now, rather keeping dem in schools go help manage any suspected cases of Covid-19 • Govment get opportunity to easily test, trace and treat students wey catch de virus while dem dey in confined places like school • Students dey come from all over de country, if authorities leave dem make dem go house, dem go fit infect dema communities • Most of de cases dem dey record for schools dey in incubation period, so e go be better say authorities go keep dem in school and treat dem • Once govment confine dem, e go be easy to contact trace, identify and treat students Despite calls from National Council of Parent Teachers Association, GES say despite dem get de interest of students at heart wey dem go finish de exams and return home to dema families. |
For im LinkedIn profile, im describe imsef as "commercially focused Corporate Real Estate/ Property FM strategist wey get over 30 years of experience for Building Maintenance industry". |
Guantanamo Bay: Donald Trump re-open am, Ghanaians say make government return Gitmo 2 detainees 1 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, US President Donald Trump no gree close di Guantanamo Bay detention camp, wey bi US military prison for di coast of Guantánamo Bay inside Cuba Ghanaians for social media dey call for return of "Gitmo 2" detainees back to Guantanamo Bay prison, after US President Donald Trumps give executive order for say make dem open am again. |
Adoke dey face accuse of money laundering wey relate to di sale of Nigeria oil field wey worth reach $1.3bn for 2011. |
''Na when l begin dey make plenty noise on top im head, and people dey wonder wetin dey happen, na im di producer do quick-quick beg me''. |
Another thing we de for inside dis tori AWCON 2018: Cameroon na first team for qualify for semi-finals from group stage Afta only two straight wins Cameroon na de first team for crusse from group stage to semis21st November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.