text stringlengths 21 14k |
|---|
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Wetin pipo dey tok on top Fuel Price reduction Dis na di second time dis year wey di price of petrol dey come down inside Nigeria. |
Nigeria flood 2018: Wetin you suppose sabi as goment don declare national disaster for Kogi, Delta, Anambra and Niger states |
Some Naira Marley fans for social media bin dey accuse Ruggedman say na im go jabo give EFCC. |
Na early dis year for May Govnor Ganduje bin create di four Emirate Councils of Bichi, Karaye, Gaya and Rano. |
Arafat day: Why e dey important for Muslims |
On Thursday, Barcelona general manager, Pep Segura, don dey boast say dem go soon sign Coutinho but Liverpool coach, Jurgen Klopp, say na lie e talk. |
Producers: Abdulmalik Fahd, Sarah Tiamiyu and Usifo Omozokpea Another thing we de for inside dis tori 3:57 Video, YCee on QTMPY: New Album, Internet trolls and celeb gbas-gbos, Duration 3,5727th November 2019 3:08 Video, Mercy Johnson on QTMPY: 'Balancing marriage and work' and cooking, Duration 3,0821st August 2019 3:58 Video, Juliet Ibrahim on QTMPY: Nollywood, relationships and childhood, Duration 3,5831st July 2019. |
Tolulope Arotile burial - Watch how dem bury Nigeria first female combat pilot 'E fit happun to anybody' - Why dis celebs open up about dia mental illness Nigeria lawmakers fit cari Akpabio go court for criminal defamation - Dis na wetin we know Dis new development dey in line with US Federal Rules of Criminal Procedure 48 wey allow make goment throwey charges wey dem don charge against person. |
E dey on his way to California. |
Lesley Nneka Arimah: Nigerian writer win 2019 Caine prize for African Writing |
Dis go come help quick-quick management of di case plus reduce di number of deaths. |
Di Egyptian magician correct form no be only for international game but also im game for Roma and Liverpool don get plenty goal. |
Im im win by decision wey all di judges gree to. |
Di research say if we fail to keep di temperature rise below 1.5C, we dey for significant and dangerous change to our world. |
Nigeria fit suffer Rwanda genocide - OBJ Buhari don dey behave like Abacha - Obasanjo "I read di letter and he dey try to give di cattle farmers bad name, no be we dey responsible for di insecurity palava of dis kontri." |
She dey ginger Papa dem to dey hail their female pikin so dat dem go get mind to become anything wey dem like. |
According Dumnamene Dekor wey dey represent Khana/Gokana federal constituency for House say di boys also kill five pipo for Taabaa community, burn down di house of President of Movement for di Survival of Ogoni People. |
Her husband, Professor Nwoko wey also star inside di documentary say im dey excited about Regina pregnancy. |
How far wit di old Passport? |
You dey reason how to chop sack letter from President Trump or you wan waka comot for President Trump job? |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Offa robbery: gofment wan dash five million give any pesin wey fit catch di attackers Another thing we de for inside dis tori Kwara robbery attack: Gofment say dem no go rest till dem find killers6th April 2018 1:10 Video, Offa robbery: Five million naira reward for any pesin wey sabi di robbers, Duration 1,107th April 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
She tweet say "people dey win di struggle against dictatorship". |
Wetin we call dis foto, JohnPaul Emeka, passenger on international flight Airlines wey dey operate for di airports sef dey affected as di closure mean say dem gatz to cancel flight from Port Harcourt or reschedule dia passenger to travel either through Abuja or Lagos. |
Junior Lokosa wey dey bang in goals for di Nigerian league bin make many pipo wonda wen dem bin first put im name, but e be like im go wait for next time. |
“Why we chase Yahya Jammeh commot for office” – President Buhari Another thing we de for inside dis tori “Why we chase Yahya Jammeh commot for office” – President Buhari Nigeria president Muhammadu Buhari don talk why dem take strong hand commot former Gambia President Yahya Jammeh from office after im lose election16th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem5 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 Weah takes the oath, becoming Liberia’s next president pic.twitter.com/ppoTqUxBo8— Jennifer O'Mahony (@jaomahony) January 22, 2018 End of Twitter post, 1 Weah na di 25th president of dis West African country, after im collect power from President Ellen Johnson Sirleaf. |
Best Song Written For Visual Media A Songwriter(s) award. |
Wia dis foto come from, Abc/shutterstock Wetin we call dis foto, Her role for di Euphoria feem wia she act as drug addict bin make her win Skip Twitter post, 1 Goodness gracious I'm in that mood where everything is going to make me emotional. |
Dis man here na from Benin Republic According to di Lagos police tok-tok pesin, "tattoo and dreadlock dey strange to our culture... especially for Nigeria." |
According to Nigeria election office INEC, na 867,088 registered voters dey di state. |
Nobodi don see im face since September wen Army go raid im house. |
"You know say if pesin dey come from kontri wey get outbreak of coronavirus dem need to isolate am for at least 14 days, dis na exactly wetin we dey do." |
Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Belgium former King Albert II, 4 May 2019 How di mata start? |
Skip Twitter post, 1 A comparison of hotel prices in Kiev (one person, one room) on #ChampionsLeague Final night, and then the following Wednesday. |
Dis one fit be changes to chemicals for di nervous system. |
Pope Benedict XVI resign, 2013 Wia dis foto come from, Getty Images Benedict XVI shock di world for February wen e become di first pope to resign afta 600 years. |
Another thing we de for inside dis tori AU-Europe Summit: Merkel wan make African leaders accept illegal immigrants Germany dia leader bin don talk some of di things wey she go put on top table for di Summit wey dey start 29 November28th November 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Police claim say di di suspect allegedly kill two victims for Torox Guest House for Old Port Harcourt Township. |
Officials - NDDC Acting MD Prof. Pondei faint during Nigeria probe hearing because di Niger Delta Development Commission Chief Executive bin dey sick - Officials 21 July 2020 Wia dis foto come from, Twitter/ NDDC Officials say di one wey dia Prof. Pondei faint during di public hearing for di House of Representatives Committee on NDDC na because say im bin dey sick for di past two weeks. |
Group still dey fight to clear Ken Saro Wiwa name Mr Abels come add say security agencies hands sef dey inside because e no dey hide wia dem dey cook am. |
"Black Is King na confirmation of one grand purpose, wit ogbonge visuals wey celebrate Black resilience and culture. |
Germany, France and Poland each dey comot four diplomats wey get intelligence background, while Lithuania and the Czech Republic say na three dem go comot and Denmark, Italy and the Netherland dey comet two each. |
National Publicity Secretary of di party, Kola Ologbondiyan, say electoral commission INEC and oda pipo wey get hand for Nigeria lection suppose make sure say dis kain tin no happen for 2019 election. |
Di extension begin from Monday night for Lagos and Ogun state for South West Nigeria and Abuja, di kontri capital for anoda two-weeks. |
Your jersey as the First Lady of Mavin will forever be yours as we do not intend to fill that position with anyone else. |
Serena Williams wan do tennis tournament for Africa 6 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Serena feel say dis tournament go help dem get correct players from Africa Tennis star Serena Williams don announce say she wan do Women's Tennis Association (WTA) tour for Africa. |
Kwara State police tok tok pesin Okasanmi Ajayi tell di BBC say six gunmen kidnap di Turkey nationals for one beer joint for di village of Gbale on Saturday night. |
Di other defence lawyers, including Kanu lawyer, Ifeanyi Ejiofor, no oppose am. |
hurches den mosques for Ghana agree plus gov't on tax payment 30 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Leaders of Religious groups for Ghana den government of come reach agreement say churches, mosques den other religious groups go start dey pay taxes for di country inside. |
Iwobi enter Facebook to talk about im victory wey im say go lead to "new adventure" for am. |
Wia dis foto come from, AFP/Getty Images E reach like 1,800 people wey die as di ferry sink for 2002, dis figure pass di 1,563 people wey die when Titanic sink inside water for 1912. |
Uganda rugby players: Three don 'miss' for Germany 3 October 2017 Wia dis foto come from, GUENTER SCHIFFMANN/Getty Images Wetin we call dis foto, Uganda bin join other teams like Australia and England for di competition Tori on top local media na say dem no see Ramathan Govule, Brian Kikaawa and Fred Odur for their team hotel on Monday 3 Ocotober for Germany when dem suppose dey prepare to comot from di country, after dem participate for rugby competition. |
FESTAC fire: Wetin dey cause petrol tanker accident? |
So women dey suffer for inside, but go smile as if everything dey okay.'' |
But e be like say dis thing wey dey shock some people, get noble reason, wey still make sense to some other people. |
Im criticise di officials dem say na only demsef dem sabi - wit di mansions dem dey build for diasef and dia anyhow travelling around di world. |
- Smugglers dey sell Nigeria petrol for oda countries - NNPC 4 March 2018 Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Many pipo dey struggle to see fuel buy for some parts of Nigeria Nigerian National Petroleum Corporation NNPC say di many many filling stations wey full communities wey dey for boundary with other countries, dey help smugglers carry petrol go sell for nearby countries. |
"We get testing centres wey get capacity to test 24 hours every day and we dey test almost 800 for one day," di commissioner tok. |
Why Brymo wear 'G-string' for im new video Wia dis foto come from, Brymo Popular Nigeria singer Brymo don drop new album for market wey im call 'OṢÓ' wey mean wizard. |
Amnesty International - Anglophone crisis: Cameroon soldiers dey burn villages, separatists dey kill soldiers - Amnesty International 12 June 2018 Wia dis foto come from, @Mimimefo237 Wetin we call dis foto, Shops wey dem burn for Kumbo main market Amnesty International don draw ear give Cameroon goment to make sure say soldiers plus pipo wey want Ambazonia independence dey responsible for crime wey dem commit for Anglophone regions. |
Kawu draw ear give dem say, any station wey dem catch dey broadcast hate speech or tok wey fit cause kasala for di kontri, dem go close am down. |
NYIF go invest in businesses wey get deeper value than only money. |
ort Harcourt Mall Explosion: Authorities dey investigate wetin cause di incident 13 June 2019 Wia dis foto come from, Port Harcourt Mall Business don return as shops open for Port Harcourt Mall after di explosion wey happun dia on Wednesday evening. |
Pete Edochie Not once, not twice wey internet pipo don report di death of popular Nigerian actor, Pete Edochie. |
DR Congo say 'No Bring Tilapia' |
Sebastian Kurz: Austrian politician wey fit become world youngest leader 16 October 2017 Wetin we call dis foto, "Wunderwuzzi" - wey mean di man wey fit waka on top water na di guy-name wey dem give Sebastian Kurz Austria conservative People's Party, wey dia leader na 31-year old Sebastian Kurz, fit win di country general election, according to sabi people wey dey put eye. |
Im say wetin she tweet fit damage im reputation, and begin make pipo dey look am one kain. |
Lucia Agbaka na Educational Biology graduate from Alvan Ikoku College of Education, Imo State as she never find work, she dey learn poultry farming for one training programme wey State Employment and Expenditure for Results SEEFOR Project dey sponsor. |
"I dey look after seven pickin now," her aunt, Mariah talk. |
Skip Twitter post, 1 I am humbled by the unquantifiable honour you have bestowed on me. |
US tori pipo tok say na Republican im be. |
Di strike make black market boom and sell fuel for as high as N350 per litre and transport fares sef double as place wey dey pay N50 increase to N100 per drop. |
"Both of us dey carefree, we both dey crazy and kind of complete babies too and our conversations just dey flow naturally, we dey very cool." |
Dis tradition don dey go on now since 1948. |
Lucy Lucy get two heroes, her birth mom and oda mom wey dey dia for her wen she lost her mom. |
"Today (Monday) judgement no mean say executioners go just go hang di convict, no, e get right to go appeal court on di mata." |
Another thing we de for inside dis tori Kano: Nigerians dey provoke say Buhari go wedding4th March 2018 Child rights bill: Kano goment no wan talk wetin dey happen22nd May 2018 Why law no fit stop street begging for Kano31st May 2018 "Di reason why I wan give my money to my cat 'Sweety' afta I die"11th September 2018 Special Adivser on Graveyards: I resign because Ganduje break im promise7th August 2018 Sex change operation: Pipo wey remain dey ask wetin dey happen12th August 2018 Intersex for Nigeria: 'I no fit wait to become complete man' - Boy wey get man, woman private part10th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
After im become prime minister for April 2018, Mr Abiy introduce ogbonge policies to reform Ethiopia, and im also shake up di kontri, E also free thousands of im opposition activists from prison and allow pipo wey bin go exile to come back home. |
Skip Twitter post, 6 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 End of Twitter post, 7 Skip Twitter post, 8 End of Twitter post, 8 Skip Twitter post, 9 End of Twitter post, 9 Skip Twitter post, 10 End of Twitter post, 10 Another thing we de for inside dis tori Why Chimamanda Adichie been yab French Journalist wey wan know if Nigeria get bookshop28th January 2018 Video, Woman dey equal to man. |
Court say make Diezani forget $40m jewelleries patapata Wetin be di accuse wey EFCC dey sama against Madam Diezani? |
Hotels have a part to play in this too. |
"I don dey use dem for years and I neva see any effect. |
I believe say change fit happun - Kofi Annan 4 tins wey connect Kofi Annan to Nigeria Ghana bin announce say na for Burma Camp military cemetery for Accra, di headquarters of Ghana Armed Forces dem go bury am. |
To prepare fans, we get informate about di main characters wey some fit don forget. |
Im say di Unity Party petition for stand, because dem never arrange di voters roll wahala make e good again. |
Wia dis foto come from, Alamy Another thing we de for inside dis tori Joseph Kabila: DR Congo go get president wey no be Kabila afta almost 20 years8th August 2018 Elections Cameroon don komot list for candidates for 2018 elections7th August 2018 2019 Election: INEC confident say National Assembly go soon approve election budget9th August 2018 Commonwealth: Seven things wey you fit no know16th April 2018 Zimbabwe election don begin turn wahala1st August 2018 Mnagagwa no tink say Mugabe wan beta tin for Zimbabwe29th July 2018 Zimbabwe go soon announce presidential election result2nd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Why Catholic bishops vote for married men to become priest27th October 2019 Retired Pope Benedict warn Francis make e no reason marriage for priests13th January 2020 Pope admit say priests dey abuse nuns and use dem for sex slavery6th February 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
No more physical contact between di airline staff and passenger, na you go detach your boarding pass yourself too and drop inside container wey go dey available, carry your own waka go board. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill Another thing we de for inside dis tori 2:43 Video, Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill, Duration 2,4314th August 2018 Bleaching dey scata bladder, kidney and e fit kill14th August 2018 Nivea new advert dey 'racist'?19th October 2017 Companies dey use 'race advert' deceive people?10th January 2018 5 things wey some men dey do to 'slay'8th January 2018 World Vitiligo day 2018: 'White spots wey do my skin like Michael Jackson turn to blessing'25th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Girlfriend murder for hotel room shake Pitakwa Police 'blame' prostitution for 'Port Harcourt serial killer' Pictures of dis latest killing wey spread for social media show say di girl also die by strangulation, di same way oda girls die with white cloth wey tie round her neck, hands and leg. |
- Di ansa dey here Beirut pipo dey vex, accuse goment of neglect, as Macron become di first world leader to visit Lebanon afta Tuesday explosion On Saturday thousands of pipo enta streets to do i no go gree waka, police fire tear gas give di protesters wey bin dey throw stones and dem march go goment ministries. |
Inside di tori dem say all di pipo wey dey claim say na fake Buhari dey rule, including pipo like Ipob leader Nnamdi Kanu, former minister Femi Fani-Kayode and book author Reno Omokri, no give one evidence to support wetin dem dey tok. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Her look complete wit di kain cat-eye Jolie get plus full lips. |
Henna Design di natural tattoo Dem no support media player for your device Henna Design di natural tattoo 4 June 2019 Henna, di natural tattoo wey dey important to religion and to fashion don dey exist for many centuries. |
Wia dis foto come from, Mediafbi Adaoha Wetin we call dis foto, Dis na wen APC Presidential candidate Muhammadu Buhari go commission Port Harcourt international airport Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: INEC final list of govnorship candidates for Nigeria 2019 election don land31st January 2019 Nigeria election 2019: Appeal Court say make everibodi match break ontop Rivers APC mata4th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis na why di minister want schools to self-assessment and send feedback to State Ministries of Education, on or before 29th July, 2020. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, North Korea leader Kim Jong-un still continue to pursue nuclear weapons and missile programmes in spite of UN Security Council sanctions. |
Di same thing happun for Ghana, Egypt, Cameroon and Mozambique. |
Ighalo wey join United on loan from China club Shanghai Shenhua dey 15th for di 2020 Sunday Times Rich List. |
Another thing we de for inside dis tori INEC: 'Nigerians, make una come collect una Voters Card'15th February 2018 INEC: Voters registration no dey end January 3124th January 2018 INEC dey do make people no register for 2019 election - Charly Boy12th February 2018 Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.