text stringlengths 21 14k |
|---|
Xenophobia: Businesses and investment dey safe for Lagos state 8 September 2019 Wia dis foto come from, MARCO LONGARI Wetin we call dis foto, Presido of Nigeria and South Africa bin meet for Japan last week and tok about di attacks. |
Dis go help reduce possible infection of other people if such travellers like Ghanaian citizens wey enter de country get de virus low key. |
Zimbabwe people surprise well-well say President Robert Mugabe fit "comot through in own hand." |
Salisu Yusuf video: We go investigate wetin happen - NFF Transfer News: Thierry Henry, Willian, Nzonzi to Arsenal, Martial, Chelsea and oda gossip Full shortlist Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Cristiano Ronaldo - Juventus & Portugal Kevin De Bruyne - Manchester City & Belgium Antoine Griezmann - Atletico Madrid & France Eden Hazard - Chelsea & Belgium Harry Kane - Tottenham & England Kylian Mbappe - Paris St-Germain & France Lionel Messi - Barcelona & Argentina Luka Modric - Real Madrid & Croatia Mohamed Salah - Liverpool & Egypt Raphael Varane - Real Madrid & France Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Mbappe also win three titles wit PSG for France. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori New Lassa fever drug don land! |
Senator Lawal and oda leaders from di House of Representatives bin tok dis one afta dia first plea to do staff no work. |
John Legend and Chrissy Teigen dey expect baby no. |
Some parents no mind to allow dia pickin join social media Wia dis foto come from, TeroVesalainen/iStock Wetin we call dis foto, "Social media dey help me understand my pickin." |
Plenti pipo enta social media to dey protest how police take kill di young woman. |
Di men too no dey free as dem force dem to do labour wen dem dey for captivity. |
Before, di kontri army bin get plenty pipo wey dey infected with HIV. |
Wia dis foto come from, Tony Elumelu Foundation Wetin we call dis foto, Dis na question-and-answer time for TEF 2017 meeting Dis people wey don come from all over Africa get mind to change di problems wey dey dia country. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus: How dancing Ghana pallbearers turn Covid-19 sensation17th April 2020 Coronavirus: Idris Elba, John Legend go join Lady Gaga for concert to appreciate health workers7th April 2020 Elton John cry for im cancelled show on top pneumonia17th February 2020 Joseph Shabalala: Ladysmith Black Mambazo founder don die for di age of 7811th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Even information weh e concern military operation and case dem for court di too di circulate", PM lament. |
Didn't they spent the 11 years together? |
Nigeria herdsmen attack: Four people don die for Ebonyi |
Di father of five say no be like dis im don always dey because when im business dey boom e bin get roof over im head for dat same city five years ago. |
Make sure say you go through wetin you write for di submission so no wrong details go dey. |
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, Na di bridge most pipo dey follow go work for Lagos State Goment bin close di bridge, wey be di main way wey Lagosians dey follow enta mainland and Island, as dem wan do maintenance test and na Monday early mor-mor dem bin plan to allow motor to start to dey use again before. |
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Pidgin sweet to talk but to read am for book na another mata Oluwatoyosi Ogunseye, wey be oga of West Africa Languages for BBC say e dey jolli dem as BBC Pidgin don dey for di last one year now so di competition go help youth dem to dey nack Pidgin language wella. |
Many celebrities dey use am during dis lockdown to connect with dia fans Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 You fit block or filter comments If you ever dey worry about who dey comment or who dey see your TikTok account, e get plenti options wey you fit take. |
Dis na special prize for people wey don do better work on top different things for world. |
But di Bodi of Bank CEOs bin release statement on Monday to say MTN claim no be true. |
Another thing we de for inside dis tori World Population Day: Woman wey born 17 times want more11th July 2019 Vogue: Di African women wey shine for September edition of di magazine cover29th July 2019 UN Day: Women dem no want violence25th November 2017 World Refugee Day: More dan 70 million pipo dey displaced worldwide - UNHCR20th June 2019 Female Genital Mutilation: 'We dey cut girls so dem no go prostitute'6th February 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
"For PHEDC we dey receive 250-300 megawatts of electricity daily from national grid and we get installed capacity of 1393, na so we dey share am according to di feeders. |
Even as di virus spread to many states for di kontri and di states wey share border wit Kogi dey record high numbers of Covid- 19 cases, di goment bin dey still insist say nobody don catch Covid- 19 for di state. |
Dem still dey hold mass for di cathedral on Sundays, even though serious renovation still dey go on. |
Dem still say dem go see di hand and strategize before di next general elections. |
"We fit get some small-small infection today and tomorrow but wetin we no want na for new infections to explode. |
Di things wey she dey do don make environmentalist and Hollywood actor Leonardo DiCaprio dey hail her, but some people say her laws don make local fishermen to suffer. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'I put my mind for my game, my hustle my grind...' - Olamide26th October 2017 Uganda: Police don ban Bobi Wine concert18th October 2017 Video, Di Experience 2017: Travis Greene5th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you17 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 1 Félicitations aux Lions Cadets !!!! |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Coronavirus: Trump suggestion to use disinfectant take treat Covid-19 cause controversy24th April 2020 Trump hydroxychloroquine claim to prevent coronavirus no dey okay wit COVID-19 experts19th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal11 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal6 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Meet di youngest woman to win Emmys for lead drama actress. |
"Our men currently dey di mall and tins dey under control. |
For di most recent match, Serbia wey rank 24 for di world play Nigeria (52) for England and plenty Nigerian fans feel say, kpatakpata, dem go play draw. |
Prof Abayomi tell tori pipo on Wednesday say "we quarantine four children and dia teacher as dem fly enta di kontri from United States plus anoda man wey fly in from United Kingdom, dem get contact wit pesin wey dey infected". |
Di head of di military junta wey dey behind di 18 August coup, Colonel Assimi Goita na im dem appoint vice-president of di transition. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Anoda activist Malachy Ugwummadu, wey be lawyer and di former National Chairman of Committee for the Defence of Human Rights say, protest dey effective and e don bring about plenty changes for Nigeria. |
Kenya hospital don do anoda mistake, dis time na CS operation Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Doctors for Kenya dey strike to protest why authorities go suspend di doctor wey do brain surgery for di wrong patient before dis one come happen E don happen again for Kenyatta National Hospital KNH as dem don make anoda mistake afta di brain surgery mistake wey dem bin do before. |
More dan 90% of di pipo wey di virus don kill bin dey Hubei Province wia di virus first show last year. |
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Video, “Di stigma plenty for pipo wit di virus ” - Seun O15th April 2020 1:00 Video, Young Pipo fit catch coronavirus?, Duration 1,009th April 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
AKoin's official website tok say di singer wan di app "for every mobile phone" between now and December. |
Di advice na make parents allow dia pikin take di polio vaccine even if dem don take am before because e go help to boost dia immune system against di wild Polio virus. |
Wia dis foto come from, Borno state government Wetin we call dis foto, Borno state Govnor for di scene of di incident How di incident happun Pipo wey carry eye see wetin happun say Boko Haram insurgents attack di passengers wey hook for Borno state, north east Nigeria on Sunday. |
Passengers go also fill some health questionnaires online, print am and hand di questionnaires over to authority as dem dey enta di West African kontri. |
Maurice Kamto bin dey for house wit Albert Zongang and na so de two no bin fit komot for house den afta police take dem away. |
Another thing we de for inside dis tori Luxury cars: New headache as Ghana ‘big men’ den ‘sakawa boys’ go start pay levy1st August 2018 Ameri deal dey 'borst' mind as Ghana gov't increase cost from $510 million to $1.3 billion30th July 2018 Ghana: Midland suspend five workers over police assault for di bank23rd July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
And when dis wan join de plenty ghost towns business di just die, and we get for pay rent for store for month end, e tok. |
See how dem dey do am. |
For state owned universities, e explain say na 50 percent of dem dey ready and di ministry dey do everytin possible to make sure everybody dey the same page ahead of school resumption. |
Although di WMO also talk say e fit no strong reach as dem dey fear because e don already happen last year so dis year own fit dey weak. |
But na today di surprise eviction come shelle. |
Another thing we de for inside dis tori APC caretaker committee: Five things di new party leaders need to do fast to move forward26th June 2020 APC NEC meeting: Gov. |
Di general picture dey very challenging, tori be say e go take more dan 100 years for for dis gap between men and women to close. |
'Extremely encouraging' Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Scientists say diCovid-19 virus , wey show for here dey reduce di levels of T-cells for some patients Di researchers say these findings make dem develop one "fingerprint test" wey fit check di level of T-cells for di blood go fit quick tell which patient case go dey serious. |
Another thing we de for inside dis tori Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 Deontay Wilder don repeat say im wan kill pesin for boxing ring15th May 2019 Deontay Wilder say Anthony Joshua camp dey beg for fight11th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Two gay students wey chop 'distin,' Amnesty International bore Police over medical exam5th February 2018 Ghana: LGBT community say make Parliament open referendum on gay rights13th March 2018 Denrele Edun: GQ dey celebrate my crase1st April 2018 Gay sex: Why India Supreme Court say homosexual dey legal6th September 2018 1:21 Video, 'I be Lesbian, but I also be pesin’, Duration 1,2111th May 2018 I tink say na Europe - Gay Nigerian wey find asylum go Russia28th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,154 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Ghana: Police dey search for 7 escapees22nd January 2018 ISIS scare: Ghana police don begin investigation16th January 2018 Police arrest three men with different kinds of explosives for Accra16th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you45 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Justice Emmanuel Obile, bin move di case to June 24 for hearing. |
FAAN bin tok say di former Nigerian govnors chairmo wey travel through Aminu Kano airport apart from say e no gree to checks even use hand push away staff wey dey try disinfect im bags as per Covid-19 guidelines. |
Although de minister bin say deh fit solve de problem for inside one week, de electrify company say e go take laik three to six moons for get steady light back for Yaoundé. |
Di singer show for Federal High Court, Ikoyi to ansa di 11-count charge but im plead not guilty ontop di charges wey Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) bin nack for im head. |
Maria Espinosa, di outgoing Presido of UN General Assembly say, dem don already begin di process. |
"Dis no be about increasing price of petroleum products, na wrong calculations for di cost elements and cost recovery because now we no dey tok about profit but na to recover di cost we out for di business. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Different tori of ritual activity inside DELSU dey fly upandan for social media. |
Afta 'ambazonia fighters' block road, governor stop waka for night 9 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Cameroon soldiers near Nigeria border Governor for Northwest Cameroon, Adolphe Lele L'Afrique don change taim weh activities suppose start and end for de region from 6:00am to 6:00pm. |
E continue to dey teach traditional choral music, while four of im sons (and one grandson) continue im legacy within Ladysmith Black Mambazo. |
"We begin dey receive di refugees and asylum seekers around October of last year and e don take us time to study dem so dat we fit assist dem," talk Canhandula. |
Dat time, e never even reach one week wey she start work as tori person and as she report wetin she see for Poland border, e come become di biggest tori for di 20th century, Hollingworth also do other tori like palava wey dey happen for Algeria and di Vietnam War. |
Why President George Weah wan remove 'racist' law from Liberia |
arabao Cup: Manchester City and Arsenal don qualify for semi-final 20 December 2017 Wia dis foto come from, Photo by Catherine Ivill/Getty Images Wetin we call dis foto, Man City goalkeeper Claudio Bravo save Riyad Mahrez penalty for di match. |
aija 2019 audition: Crowd, Spider-Woman, Commando plus oda drama for dis year event 1 February 2019 Wia dis foto come from, @BIGBRONAIJA Serious drama and struggle na im dey happun as di audition for di fourth season of Big Brother Naija reality TV show start today, Friday, February 1 for different states inside Nigeria. |
Cryptocurrency na digital asset or money wey no government for world dey regulate or control and di value dey come from di online community wey dey use am and dey bound by block chain wey no wan pesin get control over na all di users. |
Di two leading figures for di kontri wey dey opposite sides on top di peace agreement wey end di kontri long civil war, tok dia mind during di meeting. |
Nigeria anoda team from West Africa like Senegal, na part of di 4 African teams wey qualify for di 2019 edition. |
Another thing we de for inside dis tori Nana Akufo-Addo : 21 people dey face prosecution for corruption-related offences4th June 2019 Nigeria President Muhammadu Buhari dey host Ghana President Nana Akufo-Addo for Aso Rock5th June 2019 Ghana, Togo Police arrest second Nigerian suspect over de kidnapping of three Takoradi girls13th June 2019 Ghana Police arrest three Nigerians, five Ghanaians over kidnapping of two Canadian girls12th June 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 2019 Dis one dey happen three years after one Federal High Court for di country say prisoners get right to vote.25th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Di women dem go also wear wedding ring - as sign of dia commitment to Christ. |
14 April 2020 Wia dis foto come from, Ministry of Communications/Ghana Wetin we call dis foto, Covid-19 app tracker Ghanaians dey express mixed reactions after govment launch de GH COVID-19 Tracker App which dem say go help fight coronavirus. |
Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Super Eagles: See foto dem of di Nigeria World Cup jersey wey everybodi dey talk about8th February 2018 Super Eagles: See di 30 players wey go go World Cup14th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Nigeria: New plan dey on top Boko Haram palava |
Wia dis foto come from, Stanley Nwabia/Twitter Wetin terrorism mean? |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Immigration Service say dem dey deliver passport to applicants dormot25th June 2019 New Nigerian Passport wey fit last 10 years don land29th April 2019 President Muhammadu Buhari don launch new Nigerian passport wit 10-year validity16th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
For Ukraine, wey record di highest number of measles cases for Europe last year (53,218 in total) - only 50% of pipo agree say vaccines dey effective. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Young Nigerians create app to discover earthquake before e happun23rd October 2018 Abuja Tremor: We dey sleep wit one eye open - Residents8th September 2018 Earth tremor in Abuja: Tins to know and how to dey safe7th September 2018 Earth Tremor in Ghana: Wetin make ground shake gbi-gbi-gbi for Greater Accra Region10th December 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Di French newspaper say before dem hand over di building, Chinese computer engineers make sure say di servers dey work. |
Another thing we de for inside dis tori BBNaija Lucy and Nengi fight: Toyin Lawani and Bobrisky react to eviction night roommate quarrel afta voting for Big Brother Naija housemates 2020 Bobrisky don carry Nengi mata for head dey hawk like gala for im social media handle afta di quarrel wey she get with Lucy on sunday10th August 2020 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
New public university bill be 'dangerous' give academic freedom, Ghana academics bore plus gov't |
EFCC tok say di Commission get all di details of im moni mago-mago transactions, wey involve many high-profile cyber criminals wey dey face trials inside di kontri. |
Anglophone crisis: Cardinal Christian Tumi say President Biya no want shiddon tok 16 May 2018 Wetin we call dis foto, His Eminence, Cardinal Christian Tumi Anglophone crisis no di finish because President Paul Biya no wan shiddon tok. |
"We get democracy wey dey function. |
Dat day, dia 8 year old daughter Zulaiha Bashir go fetch water to baf for di well wey dey near dia house only to fall die inside. |
Festus Adedayo no get regrets say Senate President no appoint am because im yab Buhari |
She tell BBC Pidgin say she hope to continue till her daughter reach two years because she know di benefit of breastfeeding as e dey make her pikin dey strong and healthy. |
Wia dis foto come from, NASA Wetin we call dis foto, Hurricane Harvey na di biggest storm wey don happen for US in 13 years Dis name wey dem dey give hurricane na based on list wey dem don arrange before each hurricane season start. |
rian economy: 'All na paperwork' says some Nigerians Dem no support media player for your device Nigerian economy: 'All na paperwork' says some Nigerians 5 September 2017 As di National Bureau of Statistics, NBS, talk say Nigeria don comot for recession, Nigerians don dey react. |
Cuadrado is willing to let go off his number 7 for Cr7. |
pic.twitter.com/WGSDzZdH7g— Omoyele Sowore (@YeleSowore) August 5, 2020 End of Twitter post, 5 Wia dis foto come from, Tosin Another thing we de for inside dis tori Edo State House of Assembly: Govnor Godwin Obaseki clash police, accuse Adams Oshiomhole, Hope Uzodinma of attempt to 'take over im government'6th August 2020 Sowore: DSS don release di organiser of di #RevolutionNow protest5th December 2019 Sowore rearrest: Buhari goment defend why Nigeria secret police gbab di Publisher of Sahara Reporters8th December 2019 Missile strike in Lebanon? |
creating the guise of being someone's loving, nurturing mother figure to only exploit it. |
Youtube get plenty do it yourself videos wey fit teach you new skill. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.