text
stringlengths
21
14k
Another thing we de for inside dis tori Video, President Buhari don return to Nigeria19th August 2017 Buhari speech: Nigerians talk to BBC Pidgin21st August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil4th October 2020 Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
See five challenge dem im go face - Ecowas meeting for Niger elect Nana Akufo-Addo, President of Ghana as new Ecowas Chairman - See five challenge dem im go face 7 September 2020 Wia dis foto come from, Ghana Presidency Wetin we call dis foto, Nana Akufo-Addo, President of Ghana Economic Community of West African States (Ecowas) don elect President Nana Akufo-Addo as di new Ecowas Chairman.
Im tell BBC Pidgin say goment in collaboration with leaders for each community suppose dey monitor how pipo dey build wells so dat e go dey in line with all di necessary safety guidelines.
Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Cabal controversy/ Drama Di position of chief of staff no get any cabinet rank or executive powers but for dis administration, di position hold plenti power sotey Abba Kyari dey among those wey Nigerians believe dey advise President Buhari on how to govern di kontri.
Early dis year, di World Bank too approve $486 million credit to help Nigeria arrange beta electricity for dia people.
Skip Twitter post, 2 to make myself clear.
Marcellina dey use Ankara fabric wey tailors no dey use again to take produce ogbonge work of art.
Another thing we de for inside dis tori Zimbabwe woman want make dem stop bride price2nd November 2017 Wetin concern RCCG with penis wey no gree stand22nd May 2018 'Hotel no gree rent room give us because we no show marriage certificate'16th July 2018 Video, Wetin single women dey see for landlords hand14th August 2018 'Inheritance marriage' and oda tradition wey still dey happun to Nigerian women11th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But dis 'gay test' wey some countries dey do don cause plenty fight and argument.
Dunlop and Michelin Wia dis foto come from, DUNLOP/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Dunlop Tyres Dunlop and Michelin na two foreign companies wey dey produce tyres for di Nigeria.
But dat fit no be di case for a lot of poor or third world kontris wey no go fit help demselves fight di virus.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Joshua Osih candidate for SDF start website afta e become candidate for SDF, e also bi very active for Facebook, Twitter and also get YouTube and Instagram.
You always said “Hope Gets the last word.
Dapchi School Girls: Yobe State government say dem no bin give correct info about missing girls
Na wetin dey remember again wen she tok about same race violence wey dem begin to drag her.
Wia dis foto come from, Getty Images For di early days of her career, photographers dey always dey interested for di kain show wey May don wear.
Di research people believe say dem fit use di knowledge to do better operation.
Skip Twitter post, 1 The Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) is set to arraign the immediate past Governor of Ekiti State, Ayodele Fayose, at the Federal High Court in Lagos on Monday, SaharaReporters can report.
Dem bin diagnose her of brain tumour for 2016 and tori be say Director of Queen of Katwe Mira Nair bin mobilize pipo to arrange money wey dem go use pay for her treatment for India, as dem quote Ugandan doctors say dem no get di necessary equipment to treat her.
Wia dis foto come from, LASG Wetin we call dis foto, Di rehabilitation work go last for six months but sake of repairs for di alternate routes wey goment arrange for road users, heavy traffic don begin build up for Lagos.
Also for United Kingdom, na only for 2018 women fit apply for all positions for di armed forces.
Chaplin not so special statuette Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Charles Chaplin for one scene of di Circus feem Di first ever Oscars ceremony for (1929) get controversy wey involve di great Charlie Chaplin.
However, similar attempt to end quarrel don fail in di past.
Di lockdown order go begin from Thursday 26 March, 2020 and dem go first close down di market for di first seven days of di lockdown.
Another thing we de for inside dis tori Kenya Election: Wetin dey happen?
Dis na di words wey di chairmo of di biggest food market for Lagos Nigeria, Shehu Jubril tell BBC Pidgin say even though na essential commodity dem dey sell, dem go still obey goment order to shut down di market.
Another thing we de for inside dis tori Ghana 100-year-old Imam who go to church14th May 2019 Western Togoland: Separatists group for Ghana vow sey dem go declare independence by midday9th May 2019 Western Togoland: Police arrest separatists group wey wan tear dema bodi from Ghana den declare independence on May 97th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Oga Ejiofor believe say di military dey try down play di effect of di attack so dat dem no go affect di morale of di oda soldiers wey di fight di insurgents.
Pastor Adeboye tell im church members to join for di waka wey im call prayer walk wey Christian Association of Nigeria (CAN) declare to address di kill-kill across di kontri .
Another thing we de for inside dis tori Benue Flood: 100,000 dey homeless1st September 2017 Niger say big flood fit enter Benin and Nigeria10th September 2017 Lagos residents say government don abandon dem as rain don bring flood26th February 2018 How weather go bad reach to cancel flight11th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
BBC tori pesin Mansur Abubakar go di community to see wit im own korokoro di suffer-suffer wey pipo dey suffer and how goment and oda agencies dey help pipo for di communities wey di flooding affect.
Amazon fires: G7 kontries release $22m to fight Amazon fires
Dis na as di ruling NPP bin dey hold dem Extraordinary Delegates' Conference for Baba Yara Sports Stadium for Kumasi on Sunday.
Since 2013, tens of "digital rehab" clinics don open inside Silicon Valley, for US, and dem dey provide treatments for young people wey dey spend up to 20 hours a day dey look di screens of dia smart phones and other devices.
Another thing we de for inside dis tori 100 Women: Rural women don progress reach another level for agriculture?2nd October 2017 Video, BBC 100 women 2018: Einstein, but no be di wan wey you dey tink23rd November 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers43 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
'To be female truck driver dey make me feel like star' Dem no support media player for your device 'To be female truck driver dey make me feel like star' 10 September 2019 For most part of di world, na men dey control di truck industry.
For video weh e circulate for 2018, how Cameroon soldier march mami and pikin dem, den go shoot dem plenti taims.
According to di tok-tok pesin of di Govnor, Abba Anwar, Kano born ogbonge business man and di Chairman of di Nigeria govnors forum wey also be di Ekiti state Govnor, Kayode Fayemi na im organise di settlement meeting for di two both of dem.
Wetin we call dis foto, Henry Lobam wan contest for Senate from Jos plateau "If you see Nigeria of today, government don fail di country pipo and dis administration neva fit create jobs, neva fit fix di security palava because dem no get solution.
Skip YouTube post, 1 Wetin we call dis Video, Warning: Third party content may contain adverts End of YouTube post, 1 For five days, di video go from 50 million views on YouTube and also enta number one for iTunes list.
Nothing no dey wey she no use try treat di matter.
Elisha Abbo: Court don adjourn di Senator criminal assault case to August 22 July 2019 Wia dis foto come from, Elisha Abbo Wetin we call dis foto, Senator Elisha Abbo win election as PDP candidate on February 23, 2019 to represent Adamawa North Central Senatorial district Chief Magistrate Court for Zuba, Abuja Nigeria don adjourn di case of Senator Elisha Abbo to 20 August to hear di mata.
Sex for marks: ICPC don drag sex for marks OAU sacked professor go court 14 November 2018 Wia dis foto come from, Facebook/Monica Osagie Wetin we call dis foto, Na Monica Osagie bin record di sex for marks mata from di OAU lecturer Independent Corrupt Practices and Other Related Offences Commission (ICPC) wey be di Nigeria goment office wey dey torchlight corruption mata inside civil service announce Wednesday say dem dey drag di professor wey chop sack sake of sex for marks go court Dem want Professor Richard Iyiola Akindele, wey be former lecturer for Obafemi Awolowo University to answer case on 19th November.
Skip Twitter post, 1 Going to put together funds to buy girls in public secondary schools& IDP camps sanitary pads for next month.
But tori be say plenty problem deh still di give headache for de region and dis need adjustment.
Ship accident ruin business For inside six moons, four ships don sink and one of dem get plenti millions for cargo, de last one pipo die, Oka tok.
Mr Smith say im no get choice but to call fire service make dem help remove di girl, along with her poo-poo.
FIFA U20 Women World Cup: Nigeria lose 0-1 to Germany Amunike of Nigeria 'Dream Team' na new head coach for Tanzania Di Black Princesses wey bin start di game well struggle to get dia self back inside di match afta Netherlands score dem .
Muslims dey celebrate di festival Eid ul-Adha at di end of Hajj.
Fredie Blom: 'World's oldest man' die at 116 year for South Africa 23 August 2020 Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Fredie Blom - on im 116 birthday - say no special secret about im long life.
Skip Twitter post, 1 Happening now.
You fit use am keep files wey you no want make other people see for your computer.
Almost di same thing na im happen for Barinaadaa Saturday and Chief Bira Saturday.
Lat time this happened was under Abacha - and we know how it ended.
- Di ansa dey here See Nigerian prophets wey dey 'climb mountain for Covid-19' and how pipo dey react Oga of Nigeria joinbodi of private employers don tell BBC say coronavirus lockdown no mean say employers go just stop to dey pay salary to dia workers.
Nigeria coach dey hail how Super Eagles take beat Argentina
Skip Twitter post, 1 Press Release on the Anambra Fire Incident pic.twitter.com/3ie3j7pl3X— INEC Nigeria (@inecnigeria) February 12, 2019 End of Twitter post, 1 Dem say even though di fire destroy dat kain big number of card readers, say election go still go on.
Kayode Fayemi: How Ekiti State Govnor win Chairman election for Nigeria Govnors Forum 23 May 2019 Wia dis foto come from, Twitter Wetin we call dis foto, Kayode Fayemi Di govnor of Ekiti State Kayode Fayemi na di new Chairman of di Nigeria Govnors Forum.
But apart from tent, e go do hostels for some stops but e go like am if strangers go fit give am bed to sleep as e dey travel.
pic.twitter.com/zf5G8dbIYu— The Coffin Dancers (@DadaAwu) April 13, 2020 End of Twitter post, 1 Some countries like Brazil even move de social media meme to dema streets, as dem put up billboard plus image of de coffin dancers plus de caption 'stay home or dance with us.'
Na so journalists flop for de legion until e reach prison.
Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Wia dis foto come from, Grace Ekpu/BBC Tunde get scar for im forehead from wen car jam am wen e dey ride im horse for stable for 2010.
"Di number one pipo wey I go blame for dis mata na our politicians because na dem dey mostly supply our youth with drugs especially now wey elections dey close."
Wetin police tok Di Public Relations officer of di Lagos State police command, Bala Elkanah tok say dem don identify di 'killer cop' arrest am and detain am for di Headquarters.
"Make we take comfort say while we fit still get to endure, better days go return: we go be with our friends again; we go be with our families again; we go meet again."
Di oga of health add join say dem dey monitor six pipo from di hotel di oyinbo man lodge and drivers wey carry am.
Na beta economic growth bin dey help di industry but e don dey reduce and e dey make South Africans dey poorer.
Di case wey dem list as "Naruto V David Slater" don make people dey reason di need to dey give animals legal rights.
ristiano Ronaldo: Di striker don chop fine from Uefa for im goal celebration 21 March 2019 Wia dis foto come from, EPA Wetin we call dis foto, Ronaldo score three goals against Atletico Madrid Juventus striker Cristiano Ronaldo don chop 20,000 euros fine (£17,700) from Uefa.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Hutu militants dey run for street wit French soldiers for June 1994.
E say Nigeria don put strategy to make sure say those Anglophone separatist wey dey look for independence no go use di country take scatter Cameroon.
Many pipo for di region come out to vote in big-big numbers although on election day, Boko Haram and anoda group, di so-called Islamic State West Africa Province (Iswap) attack dem.
Pipo with SC get similar symptoms to pipo with SS.
Sisiku Julius, nine odas appeal case: See weti happen as deh enta courtroom
Na very good news, na relief for see say tins di work sometaim.
Adeniji add say e dey normal for dia company to respond to emergency situations and dem don do six for di last two months.
#EatDrinkFestival: Food matter dey happen for Lagos 26 December 2017 #EatDrinkFestival na one of di big food event wey Eat.DrinkLagos arrange for people to come chop and jollificate for Nigeria economic capital wey be Lagos Wetin we call dis foto, Di #EatDrinkFestival dey happen for Lagos, Nigeria and na all about food matter Wetin we call dis foto, Many young people show ground for di food festival Wetin we call dis foto, Local dishes sef full ground; dis one na Amala and Gbegiri Wetin we call dis foto, International food join sef show face Wetin we call dis foto, Celebrity chefs join show for di matter as dem come showcase dia skills Wetin we call dis foto, People no go di festival to play as dem siddon to enjoy di food Wetin we call dis foto, No be by slay queen, people no carry last as dem show ground to taste better food Wetin we call dis foto, Dis seafood paella get shirmp, mushroom, oyester, rice and correct spices make e sweet Wetin we call dis foto, No be just food wey people come chop, some of dem come taste drink join Wetin we call dis foto, EatDrinkFestival na big food event for Lagos, Nigeria, wey dey allow vendors sell food to plenty people Another thing we de for inside dis tori Video, New food fit chase corn comot?
Dis group say deh get report say de situation for Northwest and Southwest regions wowo sotei with plenti human rights violations.
But di assembly building bin dey under renovation.
Dis na as some groups bin don give am ultimatum to tok on top di mata.
Another thing we de for inside dis tori 1:12 Video, Shiites: Times wen Islamic Movement (Nigeria) don kwanta wit security agents, Duration 1,1229th October 2018 Nigeria Army kill Shiites for kwanta wit soldiers inside Abuja28th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, AFP/Getty Wetin we call dis foto, Labour protest on top salary matter dey happen well-well for Nigeria.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Police arrest musician for song wey yab Govnor Ganduje18th June 2019 How nearly seven million naira waka comot from Kano zoo?14th June 2019 Why Kano State goment cancel popular traditional event6th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Give to di poor Di Kano based Imam also yan say no Islamic month wey pesin dey get reward for giving out to di poor like dis one especially di first 9 days.
Skip Twitter post, 4 "President" Buhari said Nigerian youth do not go to school but want free basic necessities of life.
But dem dey on dia own?
Fire burn di biggest wood market for West Africa How Balogun market fire kill Policeman for Lagos Meanwhile pipo for social media dey cry for goment to quick do sometin as dem say na there most of dia family dey see moni to chop.
Fabrice Muamba On di 17th of March 2012 for Bolton FA Cup quarter-final match against Tottenham Hotspur, di world bin shock for wetin happun as Muamba suffer cardiac arrest come collapse for pitch.
Another thing we de for inside dis tori ‘I be Lesbian, but I also be pesin.’11th May 2018 Lesbian wedding: Kano Hisbah free two women wey dem gbab on dia wedding day19th January 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wia dis foto come from, Rotimi Akeredolu/FACEBOOK Wetin we call dis foto, Govnor Akeredolu visit Oba Nla area wia fire burn June 12 He receive members of di delegation wey contribute money wey e carry buy im expression of interest and nomination forms to contest for di October 2020 Ondo election.
Wia dis foto come from, Matthew Lewis Wetin we call dis foto, Ogenyi Onazi na vice captain of di Super Eagles and e dey play for Trabzonspor for Turkey.
Covid-19 in 60 seconds: Fake news fact check ontop coronavirus
But e never clear whether government don dey make people obey di new law.
Don Jazzy say Nigeria music industry need more songwriters 'Yahoo boys’ mata don scata social media Don Jazzy start Mavin Records for 2012 afta im former Mo'hits label pack up.
Dem fit ban 'heading' for football?
President Muhammadu Buhari say im know wetin to do & e no fall di hands of Nigerians
Na on 30 January di deadline bin expire.
Rihana enta Instagram on Sunday to tok about di "devastation, anger [and] sadness" she don experience over di last week.
Lassa Fever: No confam case for Rivers State, 57 dey under surveillance 24 January 2020 Wia dis foto come from, Karen Kasmauski Rivers State Centre for Disease Control on Friday say dem don receive four reports of suspected cases of Lassa fever for di State wey investigation show say two cases no be Lassa fever.