text stringlengths 21 14k |
|---|
Red Cross say if dem call am to provide service like dis again, dem dey ready and equal to di task. |
Di organisers say dia calculation for di 2019 ranking na ogbonge firm PricewaterhouseCoopers (PwC), check am wella to make sure say everitin work well. |
Hefner reply say: "If e dey wrong to dey fight heterosexuals inside homosexual society, then to do di same thing back dey wrong too." |
As e dey happun for wedding na, she nack di correct Asoebi wey pipo wear for di ceremony. |
Another thing we de for inside dis tori Atiku vs Buhari: Supreme Court go hear PDP appeal on Wednesday28th October 2019 Election tribunal dismiss Atiku petition say e nor fit prove im case11th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
16 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di North-West zone of Nigeria na im get di highest number of registered voters. |
Alopecia: Jasmine Ogunbodede say "some say I be ‘ogbanje’ na why I no get hair" Dem no support media player for your device Alopecia: Jasmine Ogunbodede say "some say I be ‘ogbanje’ na why I no get hair" 7 September 2020 Video Producer: Sarah Tiamiyu Jasmine Ogunbodede get medical condition wey dem dey call ‘Alopecia Totalis’ wey mean complete baldness. |
Prime Minister Joseph Dion Ngute open de dialogue weh e bring togeda about six hundred pipo for discuss how for solve Anglophone crisis weh e don chakara all tin for de two regions. |
Concerning di transfer of prisoners between Nigeria and China, Madam Dabiri-Erewa talk say agreement never dey between di two countries to exchange prisoners for now. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria vs Cameroon: How Super Eagles knock out Indomitable Lions6th July 2019 Women World Cup 2019: USA women retain dia World Cup title7th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lavona Solomon (with her face covered) as she dey entaCape Town High Court for her trial Lavona Solomon bin tok for trial say na pesin wey bin dey give am fertility treatment wey her name be Sylvia give am di pikin say na young girl born am and no want again. |
Etinosa explain real reason why she naked for MC Galaxy Instagram live video |
But di matter no reach Tupac versus B.I.G level, because dem later become friends. |
Ghana mission for Beijing yeste start to dey share de food items give students for Wuhan. |
But Lola Ogunyemi di person wey show inside di recent Dove advert say belle no sweet her on top how people misinterpret di advert' wey cause wahala. |
Sumonu tell tori people for Yobe say di terrorist kidnap three men for one community for Geidam Local Government Area after dem attack Dapchi. |
For 11 January dis year, Fulani herdsmen kill more then 70 women, men and pickin dem for Guma and Loco town for Benue state. |
Senator Magnus Abe - 2019 Elections: Rotimi Amaechi say make I no run to be govnor, me I say I go run - Senator Magnus Abe Dem no support media player for your device 2019 Elections: Rotimi Amaechi say make I no run to be govnor, me I say I go run - Senator Magnus Abe 26 November 2018 Di Senator wey dey represent Rivers south east senatorial district, Magnus Ngei Abe, sidon wit tok about some of di mata wey dey shele as im still dey ginger to be di govnorship flag bearer for All Progressives Congress for Rivers State, southern Nigeria. |
Pipo begin react afta Pondei on July 20, 2020 become di main tori afta im "faint" ontop live television. |
Dem admit di 42-year-old for one hospital for Miami and local tori be say im condition dey critical. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 For di Director-General of National Intelligence Agency (NIA), im own be say na money wey reach $43m na im di office wey dey fight corruption see say dem hide inside person house for Ikoyi, Lagos but Oke come out talk say na im agency get di money. |
Tori be say na di lawmaker wey di party choose for next year election inside Kanduna central senatorial district but Kaduna govnor, Nasir el-Rufai no gree, according to im camp. |
Wia dis foto come from, Mercy Blankson/Facebook Na di following Monday 30 July one family member wey be her husband elder broda wife finally tell am say her husband don die afta fishermen see im dead bodi float for river. |
Wia dis foto come from, Captain Ade Tamufor About 55,000 thousand pipo, bin die for Cameroon for First World War for 1919, 5000 army and 50,000 civilians and about 40million people for de whole world, Rowan James Laxton British High Commissioner for Cameroon quote some research. |
But for region dem, di numbers dey different . |
Wetin grand- minimum mean according to di study na period wey di sun no go work too hard and dis wan go make earth dey cool. |
"Ah go increase de number because we get three divisions, Waza, Zina and Logone wit nine second class chiefs dem". |
And up till now, na dat time I like pass for di day. |
You want claim every good thing...why? |
Even if e contract no bin don finish, deh gree for endam and e bi score for 32 match weh e player with Stoke City. |
For dia own statement, dem say: "Dis fit affect how pipo both for home and abroad go take look di election wey dey come." |
One possible double na Felix Dadev and wit di blessing of current Russia President Vladimir Putin, im open up unto im secret for 2008 wen im don reach di age of 88. |
Afta special court committee torchlight di mata Firdaus on Tuesday join thousands of oda fresh lawyers collect licence to operate as lawyer, afta seven months of confusion for Nigeria Bar Association call her to bar. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Nigeria has invested a lot in boosting rice production in recent years President Buhari come also direct say make blenders of fertilizer dey carry di products directly to state goment so as avoid di issue of cartel of transporters wey go block di effort to successfully deliver di products to users for cheap price. |
If you know dat kill joy wey like to show off say dem don watch di episode before di rest, block dem. |
Why di fight between R Kelly and im broda don enta phase two 14 September 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Popular singer R Kelly don enta news again afta im broda fight plenti accuse give am. |
Wetin we call dis foto, From 2000-2007 budget for water increase from 8.8 billion to 42 billion but pipo still no get beta water Lucy Suleiman don live for dis area for six years now and she say di water wahala for di area na serious mata. |
Another thing we de for inside dis tori Meet Mansa Musa of Mali, di African king wey be richest man for history28th November 2017 Video, History of de Ghanaian 'kente' cloth wey turn iconic symbol of Black race6th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
hops - ‘Amba fighter’ use your head check school mata, military stay far from school' - Bishops 25 August 2019 Wia dis foto come from, BEDE SHERPARD HUMAN RIGHT WATCH Catholic bishops don komot seven reasons why school suppose start dis year for Northwest and Southwest regions. |
'We dey in shock' Meanwhile some residents of Daura say dem still dey in shock on top di kidnap of oga Musa Umar. |
Some just dey do am for fashion," tok Elkana as e caution police officers say e no make sense to dey arrest anyhow. |
Crude oil dey drive di economy Delta State na one of di largest producers of crude oil for Nigeria and na di production and sale of petroleum products dey drive di economy. |
See di reason why - BBNaija strikes: Erica, Kiddwaya, Ozo and Tolanibaj collect warning from Big Brother - See di reason why 23 August 2020 Wia dis foto come from, Big Brother Naija Big Brother punish four housemates inside di lockdown season 5 house today. |
Anything dey to prevent di virus? |
DSS versus Abiri Jones E don reach two years now since DSS arrest Bayelsa journalist Abiri Jones witout any trial. |
Nigeria goment close down schools to control di spread of coronavirus but dem don begin to dey re-open schools small small. |
15 March 2016 - some suspected cultists go cut off di head of Franklyn Obi, di APC Ward 4 Chairman for dia. |
Sabi pesin Odunaye add say "digital identity" no be tracker for body but instead "e be representation of things for internet." |
Although Ozo don tell Nengi say im like her inside di house many times but she tell am say she no dey interested for relationship for now. |
Dis na to also cool pipo mind say dem no dey plan to increase in electricity tariff. |
"So, if I wan contest election, you no fit ask me to pay N27m as nomination fee because e no dey constitution. |
Alreadi inside dis mata many pipo don lose jobs, some odas chop pay cut since 11 March wen WHO characterize COVID-19 as a pandemic, meaning say di disease don spread all ova di world. |
Na black people dey follow sell black people" |
Another thing we de for inside dis tori Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 WBA, IBF heavyweight titles: Anthony Joshua win Carlos Takam29th October 2017 Anthony Joshua no mind fight Karate style21st August 2017 Boxing: Anthony Joshua dey eye two more titles after im beat Takam30th October 2017 Anthony Joshua chop accolade, collect OBE award from Prince Charles of England20th December 2018 Anthony Joshua: Di one tin wey remain for am1st April 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 See why dis boss give staff £10m as 'thank you' gift19th September 2020 Lagos announce resumption of cinemas, spas and gyms19th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 3 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 4 Final Results of Edo state Governorship Election 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 7 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
For statement, di group say: "NSO technology dey give license to authorised goment agencies to fight crime and terror. |
Wetin we call dis foto, Na rubber pipo dey use fetch water now for di area as dem no get good water again Adeyombo Adewale say "I don live for dis street since 1978, we neva see dis kain tin before. |
Some members of de Ghana Electrical Dealers Association, take force lock foreign-owned shops after dema claims say some Nigerian nationals dey operate illegally in de retail business. |
Another thing we de for inside dis tori Kylie Jenner don born baby girl5th February 2018 Surrogate pregnancy: You go gree carry belle for anoda pesin?5th April 2018 Royal Baby: Duchess of Cambridge dey expect third child4th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers27 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori 4 reasons Nigeria comot from Africa free trade zone19th March 2018 Obasanjo fire Buhari: Retire now, no think of 201923rd January 2018 Obasanjo letter to Buhari: Three other famous Obasanjo letters24th January 2018 Obasanjo letter: Nigerian leaders dey react3rd February 2018 Nigeria: Obasanjo 'Coalition of Nigeria' don launch for Abuja31st January 2018 1:02 Video, Femi Kuti: Nigerian Afrobeats singer say President Buhari, Obasanjo don fail, Duration 1,0221st February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Foto dem of madam May meeting wit oga Buhari Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, Prime Minister May go end dis her Africa visit for Kenya Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, Nigeria High Commissioner to UK Ambassador George Adesola Oguntade Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, Many ministers of President Buhari goment dey ground to receive di Prime Minister Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, Dis na di first time Prime Minister May dey visit Nigeria Wia dis foto come from, Empics Wetin we call dis foto, Nigeria and UK sign agreement ontop market and oda tins Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, For social media, na madam May ankara jacket pipo dey cut eye Wia dis foto come from, Bayoomoboriowo Wetin we call dis foto, UK and Nigeria don sign deal how dem go take do market Wia dis foto come from, @NGRPresident Wetin we call dis foto, Part of di agreement wey Nigeria sign wit UK for dis visit na ontop how to fight Boko Haram "We want strong institution and not handouts from UK" - Nigerians dey tell as madam May land on Wednesday. |
Wia dis foto come from, Big Brother Naija Di Housemates wey get di highest votes from dia fellow housemates na im dem go evict from di house. |
rre-Emerick Aubameyang fit no play for Arsenal dis weekend 2 February 2018 Wia dis foto come from, Arsenal Wetin we call dis foto, Pierre-Emerick Aubameyang sign for Arsenal from Borrussia Dortmund Arsenal manager, Arsene Wenger, say di club new signing Pierre-Emerick Aubameyang no well. |
For almost every corner of Africa, something go dey wey China get eye for, whether na solid minerals, investment, telecommunications, transportation etc. |
Martin Amidu: 'Killer nkuto' go be special prosecutor Martin Amidu: 'Killer Nkuto' in vetting be February 13, free show for Ghanaian workers According to di suit wey dem file Monday, Dominic Ayine say make di court "declare sey sake of Martin Amidu chop 66 years, he no be qualified den eligible for approval as Special prosecutor under Section 13(3) of di office of di Special Prosecutor Act, 2018 (Act 959)." |
Dem don watch di video more dan 2.6 billion time since dem release am for 2014. |
Wia dis foto come from, NAF Wetin we call dis foto, Nigeria Airforce also join hand, help INEC transport dia materials to different parts of di kontri. |
Nigeria main opposition announce dia new name as Coalition of United Political Parties (CUPP) on Monday. |
Five coach dem wey fit takeover from Conte Europa League dey call Chelsea Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Chelsea fit use any of dis five coach replace Antonio Conte2nd April 2018 Chelsea fit no smell Champions League next season2nd April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Lassa fever: During dry season di killer disease dey worry, see 12 habits to prevent am22nd January 2020 Coronavirus Symptoms: Full explanation of Covid-19 outbreak, everitin you need to know30th May 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election58 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
But im no talk anything that time. |
Di mata dey worse for northern Nigeria than for di southern states. |
Rumour say di king get pikin outside marriage first come out for 1999 inside one biography about im wife wey im no sign. |
We dey also decontaminate di environment before and after di procedure every day." |
Skip Instagram post, 1 THE UNVEILING I’m super excited to announce that I’m in Foreigners God the Movie produced by the multitalented @thinkifan Thank you to the entire team! |
She say she go wan recognize di characters wey dey di book make dem come alive. |
Nigeria military una dey lie, una no dey for Dapchi - Yobe governor 'True-true we no dey area when Boko Haram attack schoolgirls for Dapchi' Police talk say dis one no true at all as dem dey always co-operate with army . |
Another thing we de for inside dis tori Jerusalem embassy: US officials to attend opening ceremony14th May 2018 Donald Trump wan call Jerusalem, Israel capital6th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon secessionist leader dem deh Abuja15th January 2018 Cameroon separatists palava: Fresh wahala dey English speaking region16th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Den ah make three moon for Bamenda prison and deh take e go Kondengui for Yaoundé and e make three moon ontop mat, no bed. |
Trust na, pipo don begin wonda: Skip Twitter post, 6 Waiting for Bashir and his people to ask Ambode to delete and repost his tweet.— Fego. |
E also plan to produce games for 1 million Nigerian homes to enjoy by 2020. |
Oga Saro-Wiwa bin dey tok against Abacha military goment and di Anglo-Dutch petroleum company Royal/Dutch/Shell for di damage wey dem cause for Ogoniland . |
Another thing we de for inside dis tori Video, Nigeria: Customs seize big, big cars for Lagos, 4 na bullet-proof3rd November 2017 Video, Nigeria: Customs don seize another container of guns21st September 2017 Nigeria Customs Service don gbab trailer wey full wit tramadol and codeine8th August 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
And how di goment go sabi which of di teachers never collect salary? |
Abdou Borno weh e win election for Ndu Council, Donga and Mantung Division for Northwest region say dey deserve dia victory as population komot vote. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Dis pesin tok say di red moon dey fulfil prophesy wey dey di Christian Bible. |
ria corruption police: Investigate ontop last night fire inside EFCC office don start 20 November 2018 Wia dis foto come from, EFCC Wetin we call dis foto, Dis na EFCC ogbonge headquarters wey dey Plot 301/302, Institution and Research Cadastral District, Jabi, Abuja Nigeria Investigate don start to know wetin cause last night fire inside Nigeria corruption police - EFCC office for Abuja. |
"I don make my choice," im tok. |
All di past seven teams wey compete for dia first European Cup/Champions League final lost, di last first-time winners na Borussia Dortmund for 1997 against Juventus. |
Rods( (12mm by 12 mm) 100 x ₦2,200 = ₦220,000 2. |
Ozubulu chief priest don enta police hand afta e swear give pipo 20 August 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Police say youths wey go consult di chief priest mention names of pipo wey e go place curse on Palava still dey Ozubulu town, di headquarters of Ekwusigo Local Government Area for Anambra State, southeast Nigeria as police don arrest di chief priest of Ndekwulu because e put curse for di head of all di pipo wey get hand for di kill-kill of ozubulu indigenes for di kontri and South Africa. |
Tok-tok pesin for National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) for River State, Emmanuel Ogbumgbada say as dem dey do dia work, dem don discover dis yeye ways pipo dey take get high. |
Four years after, di same thing dey happen with Dapchi girls. |
It is ILLEGAL to arrest and harass anyone protesting peacefully. |
Anglophone crisis: Pipo for Northwest region go fit waka go oda areas for celebrate Christmas and New Year 24 December 2018 Wia dis foto come from, STRINGER Governor for Northwest region Adolphe Lele L'Afrique don sign note say pipo fit waka free from one village to anoda. |
Di Zaire species Ebola outbreak kill more than 11,300 pipo out of di nearly 29,000 cases wey dem register according to World Health join bodi WHO. |
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Also on Saturday, one person wey go tomb wey dem just find for Giza plateau for Cairo dey take foto of di wall paintings wey still dey kampe. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari don talk why im wan contest for 201911th April 2018 Obasanjo say Nigerians go be mumu if dem re-elect Buhari for 20193rd April 2018 Buhari: Herdsmen attack go soon stop22nd January 2018 Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Na for 1983, di Captain Sankara overthrow top generals for coup become president with di help of im childhood friend, former president Blaise Compaore. |
Even wit de dialogue weh e di go on, kontri pipo for de two regions celebrate dia independence laik say notin di happen. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.