text stringlengths 21 14k |
|---|
"Na security and safety issue for am to dey camp and we handle am accordingly." |
Another thing we de for inside dis tori People wey dey enter UK don reduce E be like say Brexit na one of di reasons why people no dey go UK again.24th August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers32 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
'Merry Christmas' man rob bank finish begin spray di moni 25 December 2019 Wia dis foto come from, Colorado Springs Police One man with white beard tiff moni from bank two days to Christmas come throway di moni for air dey wish pipo wey dey pass merry Christmas, eye witness tok. |
- Childish Gambino "4:44" - JAY-Z "DAMN." |
Another thing we de for inside dis tori Mutiny: Mali coup 2020 na Col Sadio Camara, Col Malick Diaw, and Gen Cheick Fanta Mady Dembele dey behind resignation of President Ibrahim Keïta19th August 2020 Mali coup 2020: Mutiny leaders wey ensure resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta don declare plan to set up transitional goment19th August 2020 Mutiny: Coup in Mali, meaning of Mutiny, arrested Malian president Ibrahim Boubacar Keïta and di military coup d'etat wey colonel Malick Diaw and oda generals do19th August 2020 Mali president arrested: Mutiny leaders for Mali coup 2020 don close borders, impose curfew afta resignation of Malian President Ibrahim Boubacar Keïta19th August 2020 Mali crisis: Weti Mali and Cameroon get in common?19th August 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal35 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date. |
Tillerson just complete one week visit for some Africa countries yesterday wey include Ethiopia and Kenya. |
Another thing we de for inside dis tori Christchurch shootings: 49 pipo die for di deadliest shooting for di history of New Zealand Authorities don charge one man wit murder for di shootings wey kill 49 pipo for two mosques for Christchurch, New Zealand.15th March 2019. |
Another thing we de for inside dis tori Facebook, Instagram, WhatsApp experience small palava Dis foto palava wey Facebook, Instagram and WhatsApp get today dons affect some users wey wan upload images, videos and oda files.3rd July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
E dey popular sotay for media na di language dem dey take represent Northern region. |
4 January 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nancy Pelosi na di only woman wey don hold dis office Nancy Pelosi for di second time don enta as di Speaker of di US House of Representatives, making her di only woman wey don hold di office of speaker for American history. |
Ibrahim don already die by dat time and wetin comot for di DPO mouth be say 'yes e beta make u die' because u no get use. |
House rent here na around 350,000 - 500,000 naira per year for miniflat. |
Another thing we de for inside dis tori "AU spy mago-mago talk no make sense" - China ambassador29th January 2018 'Nigerians no dey do cyber-hygiene'-Ajijola29th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Plane miss road land inside water Di biggest plane for di world don fly for di first time Dem treat at least 20 pipo for small-small injuries. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Obasanjo no dey PDP again, and afta im burn im card for public, e no dey clear which kain support im fit give Atiku. |
6 wey Presido Muhammadu Buhari sign on 5 July 2018. |
''Di French majority, wey reach like 90% dey treat us English speaking people like stranger wey no get house.'' |
Strikers Asamoah Gyan, Jordan Ayew, Caleb Ekuban, den Kwabena Owusu. |
Shouldn't have taken her to say the n-word before y'all woke up. |
Dis one go free am, make di guy do medical and complete im transfer. |
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 Tiwa dey rule iTunes Pete and Ariana don dey post foto of each oda for dia Instagram since late May. |
Im say: "I dey offer dis advice as person wey get hand inside dis country, as former president, Nigerian wey get di country for mind, and person wey wan see new things dey happen as wey go make dis country get progress." |
Di announcement wey come before from di chairman for Transport Committee on President Muhammadu Buhari Campaign visit to Lagos State, Demola Seriki be say some areas for Lagos go get restricted movement. |
Beyoncé, Jay-Z just drop new collabo album How Diddy take hama pass all di musicians for 2017 Grammys: Jay-Z dey lead wit 8 nomination Sean "Diddy" Combs, carry number two position wit $64 million wey im get from im beverage business like, Ciroc Vodka, DeLeon tequila and Aquahydrate alkaline water. |
Prof Thuli Madonsela wey be advocate for social justice dey beg im kontri pipo make dem stop di violence against women, children and foreign shop owners. |
Di Police Commissioner say: "Im don kill one for Lagos, one for Owerri, one for Sapele, one for Aba, one for Benin and one for Ibadan so now we get 15. |
Skip Twitter post, 6 #whyididntreport Because I was afraid of looking weaker. |
Even President Buhari wife bin don chook mouth inside for social media. |
"Dem be sick cos even for de prison dem always dey try find de wee to smoke. |
Dis na as di University tok say im death na suicide mission for report but she tok say nothing dey to show say her pikin commit suicide. |
Dey check evri turn and put eye for tins wey stand gidigba, wey you fit remember - like buildings, shops. |
Power Book II: Ghost movie review and three main gist you gatz sabi about dis new movie wey be like continuation of Power |
Wetin carry dem go Gold Coast, Australia na to rep dia kontri for di competition, but e be like say anoda tin dey dia mind when dem vanish from camp. |
Baltasar Engonga Edjo’o, ministre d’État équato-guinéen chargé de l’Intégration Africaine. |
Minutes after Odinga talk to di crowd of people wey gather, riot police troway tear gas give im convoy and pursue di crowd comot. |
Elections for Ghana sometimes be very tensed but over de years, de combination of police den military officials dey help manage peaceful elections. |
Di lawyers say afta im attack di patients im go come try to wake dem up in order to impress im colleagues Im former colleague tell German newspaper Bild say dem dey call Högel "resuscitation Rambo" because of di way im dey push everybody aside wen dem need to revive patients. |
'How I escape death for Abuja building collapse' Abuja building wey collapse na one storey wey owner change to five storey Ayefele dey claim say na because di radio station, Fresh FM, wey dey inside di building, no pally wit di goment. |
Liverpool look like ogbonge team Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Mo Salah start from wia im end last season as im score for Liverpool win Anybodi wey watch Liverpool last season go sabi say dem be team wey score goals wella. |
ria: State police don launch "Know Your Neighbour" hotlines 21 January 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di police command wan use di "Know Your Neighbour" campaign to tackle security palava for di state. |
Who be Cyntoia Brown wey Rihanna and Kim Kardashian dey fight for? |
Winner: South Africa Senegal vs Madagascar. |
Im tok say 60 pipo fit don injure for di attack. |
DSS ready to release El-Zakzaky 'Investigate di 3 IMN members wey die for police hand' - Amnesty Intl. |
Pay pipo for work de farm, plant, weed, harvest and transport tomato for market", Yaye explain. |
Another thing we de for inside dis tori Edo state news: Godwin Obaseki don join People's Democratic Party PDP for dia social media account welcome di governor for inside post afta e pick up e membership card19th June 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Ebola Survivor - Sierra Leone: 'Some people don blind, some dey impotent' - Ebola Survivor 19 December 2017 Wia dis foto come from, Yusuf Kabba Wetin we call dis foto, Yusuf Kabba say Sierra Leone government get plenty question to answer on top how di Ebola virus waka for di country Sierra Leone people wey survive di deadly Ebola virus Disease dey hope say as two of dem don drag di government go court, then di sufferhead wey dem dey face go less well-well. |
Another thing we de for inside dis tori La Niña weather fit bring drought and flooding come Africa5th October 2017 Hurricane Season: Wetin you suppose know19th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di new law wey ban SARS and wetin e mean for you12 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020. |
"Dem tell me say for dis raise [of funds], e go benefit me if I dye my hair brown, because some people dey feel free with women CEOs wen get brown hair and dem dey call dat kain theory Pattern Recognition." |
Nnamdi Kanu: Di Biafra separatist leader go soon tell pipo how e take survive |
Di company first do di dog for 1999 and dem say dis new robot fit get connect wit di people wey go sweet dem for body like say na real dog. |
Oga Biden say im don inspire many. |
Di Authority add say di contaminated Bonny air fit be di reason for di sudden loss of sense of smell and dem go do more investigation to know did actual letter. |
But three years later friend turn enemy and dem begin fight dia sef. |
Na wetin Abigail talk after she say e tire her as she never born and her neighbours dem dey mock her. |
Cameroon: Eto'o Fils don answer Broos Danger di hang ontop Cameroon for host AFCON Di 30-year-old player say im ask which kain order dem dey give am so but im team-mates tell am say, "Dis na China, we dey do wetin dem tell us." |
Di goment bin dey demand for compensation and to ensure Nigerian police to work wit dia South African police, but on top di press statement wey goment release, dem no mention weda di South African authority bin agree dia terms. |
lockdown dating tori dem go tortori you - Coronavirus Tips: From cybersex to distant rooftop meals - dis lockdown dating tori dem go tortori you 21 April 2020 Wetin we call dis foto, Clarisse is really missing her boyfriend and worries their relationship won't survive the time apart Dating no easy at all on a normal day. |
For senate elections government di give de moni for two parts, before de election after way election body publish list for party and candidates. |
Dis strike wey no get closing date, go affect all government hospitals for di West African country, and thousands of patients too. |
EKITI Only exit classes on since August 4th. |
Wia dis foto come from, Stu Forster Wetin we call dis foto, Na for October 1996 Arsene Wenger become coach of Arsenal after di club sack Bruce Rioch wey been spend one year in-charge. |
UK-Africa summit: Wetin Nigeria Ghana and Cameroon go gain Dooshima Abu , Abuja 20 January 2020 Wia dis foto come from, @UKinNigeria/Twitter Wetin we call dis foto, Once UK comot from di European Union at di end of January, dem get 11 months to come up wit trade deal wit di European Union to avoid reverting to WTO rules. |
Di FRSC talk dis one for dia report for January wey di Corps Marshal, Boboye Oyeyemi sign. |
Beth bin discover one online story sharing app, Wattpad, and she start dey post chapters of Di Kissing Booth. |
Joy Nunieh profile - See wetin we sabi about di NDDC former MD See why some Buhari goment policy change dey make Nigerians remember Jonathan For presidential speech wey vice president Yemi Osinbajo tok e tok say di administration bin help di economy to recover before pandemic, improvement of transport infrastructure, support for agriculture and social investment programmes to empower di youths. |
She looked after me as a baby now time for me to take care of her. |
E don reach like 20,000 people wey don die since 2009. |
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Lawmakers wan investigate NNPC5th October 2017 Nigeria: Why Senate wan investigate excess bank charges31st January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
10 things wey you suppose know about malaria |
Usain Bolt don 'sign' for football club |
Weti you get for know about Cameroon national dialogue Why Southern Cameroon wan comot Fako lawyers' association for Southwest region say e mean say Francophone officials fit decide for carry activities for French and e go wipe out common law heritage and affect de population. |
Di lawmakers bin also accuse VP say im approve 5.8 billion naira goment moni to NEMA without following due process. |
Buhari dey go Chad for meeting on Boko Haram Wia dis foto come from, AUDU MARTE Wetin we call dis foto, President Buhari bin go Maiduguri on Wednesday go see di sojas wey dey fight Boko Haram Presidents of kontris wey dey Lake Chad go meet on Thursday for Chad capital N'Djamena to torchligt di security situation for di region as e be like say attacks by Boko Haram and Islamic State West Africa Province don increase. |
As mami for see pikin with big belle laik bolobolo, seven months pregnancy, wit temperature around 40, e bi hard, no sleep before operation. |
As e be so, Olakunle 'Woodbery' Ponle still get case for court but we neva get informate for di date of when im go go court. |
"Addiction no get cure but e go for manage am naim make we say prevention naim better pass. |
Three kidnappings for one week show how de situation for Anglophone regions bad even if toks di go up and down for ceasefire. |
Asiyanbi tok say evri tin wey im don achieve start wit dat writing competition wey im win for school. |
Bishop Charles H. Ellis wey lead Franklin burial greet Ariana for stage on Friday night afta she sing one Aretha song. |
Oga Okunbor say e neva dey clear wetin cause di fire. |
But on di same day, local tori pipo di Leadership, say Winifred Oyo-Ita deny di report say she wan retire. |
Wen BBC Pidgin ask di Edo state PRO weda dem dey treat di mata as rape case, im say na (fight) na wetin di Ikpoba DSP tok. |
hima Ikwunado: Four Ex-policemen accused for Chima Ikwunado murder don plead not guilty 13 August 2020 Wia dis foto come from, Facebook/Chima Ikwunado Wetin we call dis foto, Di policemen toture plus break Chima Ikwunado legs Di ex-policemen Ayogu Fidelis, Eke Chibuzor, Egbunefu Felix and Rose Georgewill plead not guilty to di one count charge of torture and murder of Chima Ikwunado within di period of 19 to 23 December 2019 wen dem bin dey for di Eagle Crack unit of the Mile One Police Station for Port Harcourt. |
"Di listing dey beneficial to di average Nigerian and even young pipo, because MTN na brand wey dem recognise and e go help increase dia ginger for di stock market. |
"Na my dream to play Serena for US Open finals so I dey happy say I don do am." |
Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Nigeria: Lagos 5km Cancer Walk dem foto28th February 2018 1:03 Video, Lagos don hold 2017 Startup Week, Duration 1,0330th September 2017 Social Media Week Lagos: BBC Pidgin dey show14th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Ike Ekweremadu: Dabiri-Erewa condemn attack of Senator, want investigation18th August 2019 Ike Ekweremadu: Jolly turn katakata as IPOB members stone senator wit egg17th August 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Skip Twitter post, 2 Hon Aponkye was celebrating for winning his strong polling station thinking he has won the election but sadly it ended in tears pic.twitter.com/EUNowr1ANG— Mr Chelsea (@Kobinaocrangh) December 17, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Friends of Hon Aponkye La m3m3 gang M33lians Goatisbergs M3nners M33Natives We move pic.twitter.com/Xy97sQC3uA— QUAQU SHERLOCK 著稱 (@wagyimi_dodo) December 17, 2019 End of Twitter post, 3 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
But none of that was wrong because the person on the receiving end is Bobrisky? |
Man U now, dey 16 points behind Manchester City wey relax for top of di table. |
In AMCON, he replaces a Muslim with a Christian.— Ayekooto (@DeeOneAyekooto) December 10, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 I have just been informed that the chairman of AMCON Banire Muiz has been replaced. |
Skip Instagram post, 1 End of Instagram post, 1 For Pinki Debbie case, she bin break dis record by di evening of 22 November, when she don dance for over 124 hours. |
Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi shine 6 May 2018 Ogbonge Nigerian musicians Davido, Wizkid and Simi shine wella for di 12 edition of di Headies award wey happen for Lagos. |
Magu also beg Nigerians to join hands with di commission for dis dia fight against corruption. |
Jose Eduardo dos Santos, wey be former Angola president and Ms Dos Santos papa appoint her as head of Sonangol for June 2016. |
Dis latest outbreak na di 11th for DR Congo since dem first discover di virus for di kontri for 1976. |
Vice presidos wey dey shake table for Africa Merkel, May & Macron visit fit epp Nigeria? |
See more pictures from the incident. |
E make im second Premier League appearance at di age of 18 wen he play nine minutes inside di 3-1 win against Huddersfield on Boxing Day. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.