text stringlengths 21 14k |
|---|
All dis one na to reduce as women dey die wen dem dey born, plus stop the number of pickins wey dey die before dem reach five years. |
"Di suspect sleep for more dan than 24 hours afta dem arrest am, for inside pocket dem see 400mg tablet of tramadol." |
Dis small land mass mean say majority of di over 21 million pipo for di state dey live closely togeda unlike oda states wey get more land mass. |
But dat one no stop some pipo to go tie pant for Sir Chope constituency office on top di one dem tie for im parliament office. |
R. Kelly dey under arrest ontop federal 'sex trafficking charges' |
wash your hands always with soap or sanitizer No waka close to pipo wey dey cough or sneeze (make at least one metre distance dey between una) No disturb yourself say; you wan begin dey chop garlic use mouthwash rinse your nose with salt and water or you dey use sesame oil for under di nose None of these dey help protect against the new virus according to WHO. |
Wia dis foto come from, FOREIGN AND COMMONWEALTH OFFICE Wetin we call dis foto, NUMBER 5. |
Na on Sunday a team of Police go rescue Ibrahim for Sheka area of Kano city wey dey for northern Nigeria. |
Skip Instagram post, 2 View this post on Instagram Kogi Koya... Kogi ko Bello A post shared by Senator Dino Melaye (SDM) (@dinomelaye) on May 21, 2019 at 8:00am PDT End of Instagram post, 2 Dino Melaye currently dey on trial as Nigeria Police carri am go court ontop six count charge wey include attempted suicide, attempt to escape from custody and damage to police property. |
Samira just dey look her pickin helplessly and her body as she weak for there. |
Many Cameroonians will be wondering tonight if Paul Biya will resign as president of Cameroon tomorrow evening.— Даяни Карим (@kremlin_gov) September 9, 2019 End of Twitter post, 4 Ara wan dem say e wan chuk eye for Anglophone crisis, free political prisoners laik Maurice Kamto and southern Cameroon leaders laik Sisiku Julius Ayuk Tabe and odas. |
Di American international human rights NGO tok dis as two tori pipo, Abiri Jones and Samuel Ogundipe, dey face court case. |
Ghana: See as dis girls conquer autism |
Nigeria don show face for all di U17 Women's World Cups since di competition start for 2008. |
Abia Pipo still dey do dia normal activities inside Abia State University but wen BBC Igbo tori pesin tok to some workers for di school, dem confam say dem go join tomorrow wen Labour Union Congress almighty strike start tomorrow. |
Dem don arrest her parents plus anoda male relative say dem kill am for house dat evening and dem still dey wait court time. |
Another thing we de for inside dis tori Di 12 commandments wey National Assembly produce for President Buhari5th June 2018 Bukola Saraki vs Inspector General of Police: Di tori so far6th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Dis na di ones wey don work well-well: 1. |
Prepare police for 2019 general election Di new oga must make sure say police officers dem all ova Nigeria dey ready for di 2019 general election. |
Di registration process dey on now, so how e be for those wey don go to register? |
Black Panther still become di highest grossing movie from any African American director. |
SCRIBBLING IS NOT A CRIME - FREE THOSE GIRLS #Burundi #FreeOurGirls pic.twitter.com/Z8SD0vfLuJ— Lomé Raumay (@kiwidrank) March 22, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Scribbling is not a crime. |
Wia dis foto come from, Catherine Okoro Wetin we call dis foto, Catherine Okoro with her pikin dem Tips to handle work with pikin Give dem activity make dem do: Catherine dey give dem activities and books to give her time to do work. |
Check out some di beta reactions from enta social media unda. |
But im mama say she dey worry about im pikin look and sometimes she dey wonder 'weda this na my son.' |
Deh approve de mascot and anthem for CHAN. |
Garlic, ice cream, heat, odas dey among fake coronavirus advice you need to ignore Result of suspected Coronavirus case for Enugu don show Di Minister of state for Health, Dr. Adeleke Mamora na im tell tori pipo dis one for Abuja during di routine coronavirus briefing. |
Toni Conceicao lead Cameroon weh e no get some key players for team for seka injury, laik Jean Pierre Nsamen, Choupo Paris FC and Constant Mandjeck. |
Another thing we de for inside dis tori Video, 'Buhari no strong for economy' Di former Nigeria president say e get one area wey President Buhari don do as im bin talk..18th September 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Protesters burn tyre and throw stone and Israel police use tear gas, rubber and live bullets answer. |
De Fact-Finding committee say dem discover say de two lecturers breach "relevant provisions on misconduct" in de code of conduct for senior members . |
Di presido yarn dis one today for di broadcast wey im do give everybody for di kontri. |
Wetin we know25th May 2020 Nigerian woman wey dem wan sell for Facebook no gree come back5th June 2020 De one we dem don look 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 4:38 Video, BBNaija Kiddwaya papa "Terry Waya" say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:56 Video, Lolo Ifunanya: Meet Jennifer from Austria wey dey speak Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, 3,016th December 2018 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", 1,336th November 2018 1:00 Audio, BBC Pidgin Minute, 1,0026 minutes wey don pass 1:40 Video, Edo election update: Nine rules voters must obey during 19 Sept. governorship election - IGP, 1,4019th September 2020 2:53 Video, Regina Daniels share her thoughts on motherhood and her and Ned Nwoko baby, 2,5311th July 2020. |
Di first goal na one 20-yard free kick before im convert Luis Suarez backheel pass to goal. |
Anoda $500m Abacha tiff moni go soon land Nigeria 14 June 2018 Wia dis foto come from, NIGERIA HIGH COMMISSION Wetin we call dis foto, Gen. Sani Abacha use strong hand rule Nigeria before im die for office Nigeria goment go soon bring back anoda 500 million dollars from Abacha tiff moni. |
Meanwhile di state Police Commissioner Muhammad Wakil don do meeting wit di state INEC oga for di election bodi headquarters, wia dem wan begin announce more election result for di govnorship election. |
Another thing we de for inside dis tori Secondary School in Port Harcourt: Student use dead policeman weapon cause panic for PH school - Police26th May 2019 Illegal gun factory wey dey produce AK-47 for Benue don dey on for 20 years - Military3rd April 2019 Taraba State: Police say 10 pipo don die for fight fight5th March 2018 Zamfara killings: Anoda 34 pipo don die16th June 2019 Nigeria police launch "Operation Puff Adder" for north of di kontri5th April 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020. |
Insecurity: Police rescue four Turkey construction workers for Kwara |
Information about am no too dey plenti like dat apart from reports wey say e recently return from training inside Russia. |
Make di breastfeeding no stop because she don get Covid-19. |
FA Cup fixtures: See when your team dey for action |
Gov Ortom - Benue Killings: 'We no get land for cattle colony' - Gov Ortom 15 January 2018 New Informate 16 January 2018 Leaders dem from Benue State, North central Nigeria, don tell President Muhammadu Buhari say dem no go fit give dem land for cattle colonies wey di Federal government dey talk. |
Things Prince Charles go do for Lagos ontop im 2-day waka inside Nigeria Di video wey don full everi wia for Chinese social media site Weibo shows wen dem dey use belt flog one worker for di company wey stand for middle of one circle. |
But for di northern part of di kontri, di mentality dia na say polio vaccine fit cause woman not to see pikin born. |
Many kontries classify igbo under drugs wey dey illegal to use sake of say sabi pipo don chook eye see say if you use am anyhow di end no good at all. |
Wey some from de diaspora, sake of de Year of Return initiative, set up businesses, make investments or buy property. |
But for some odas, na illiteracy - dem no sabi wetin dem suppose sabi. |
Burna Boy African Giant album dey totori pipo Wetin you need to know about 'My Oasis', Sam Smith collabo with Burna Boy Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 For di 15-track project, di 'Ye' singer feature oda ogbonge singers like Stormzy, Coldplay's Chris Martin, Youssou N'Dour, Naughty By Nature, and Sauti Sol. |
See wetin really happun Fotos of how WAEC exams dey happun across Nigeria See di approved WAEC 2020 past questions wey go help students pass BBC Pidgin visit some schools across Nigeria to see how dem dey comply wit goment coronavirus safety rules to protect students from di infection. |
Before today, Nigeria goment bin first announce to open five airports June 21 but later change dia decision. |
Di lady come hold me, a lot of issues bin happun actually," Senator Abbo tok. |
Di 25 year singer wey don enjoy some hits for Nigerian music industry like 'Issa Goal' call im latest song 'Soapy'. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lionel Messi Messi come round up di final score, after Cesar Azpilicueta do mistake, with im second goal for di night and 100 hundred Champions League career goal. |
'Pipo dey believe anytin online' Ms Agneroh tok say she no dey get dis kain reaction wen she post about her work. |
I hope the profession would stand up for one of their own.— Jibrin Ibrahim (@JibrinIbrahim17) August 25, 2020 End of Twitter post, 6 Skip Twitter post, 7 BREAKING: We condemn reported intimidation, harassment and attack on @daily_trust journalist by a former Minister of Aviation Femi Fani-Kayode. |
"You know say for dis kain taim, weti we need for get hope say tomorrow go beta and for pray for peace. |
But FEC is busy setting up panel! |
E say, "di rules and regulations of di school de connected with how work dey rush students wen dem comot for di school." |
"You gree say you dey sell your bodi and therefore cause nuisance to di society as against di AEBP Act," di judge ask. |
pic.twitter.com/hBb7825Sp8— UN Human Rights (@UNHumanRights) May 14, 2018 End of Twitter post, 2 Di UK don tok say make pipo do softly softy. |
•Protect yourself and support one anoda. |
Kach tell BBC Pidgin say di video to im popular afro rap song, "Dino" don already get pass 16,000 views for YouTube alone, since im post am, and na bad and good way people take am. |
Out of thousands wey send dia pishure enta di award from around di world, Mary McGowan, from Tampa, Florida, win wit her foto wey she title: Caught in di Act. |
Dis na afta one video comot wey show di kontri regional commissioner dey flog di students wey dem say burn hostels, only for di Tanzania local goment minister to condemn am. |
Dr Ihekweazu still add say di Ribavirin dey always dey for hospital in case of incasity. |
Skip Twitter post, 5 End of Twitter post, 5 INEC also tweet say dem don count ballot evriwia. |
Another thing we de for inside dis tori 'President Buhari dey travel go meet London doctor wen Nigeria Health workers dey strike'8th May 2018 Health workers strike: Student doctors don takeover for goment hospitals10th May 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Di Commissioner of Justice for di state Moyosore Onigbanjo wey lead di prosecution tok say dem charge di offenders wit driving against traffic, driving on BRT lane and driving for highway wit okada. |
According to 2018 global slavery index, na almost 1.4million pipo be modern day slaves for di kontri. |
Abbas, come tell di court to grant dem order to attach and take ova di accounts for di meantime so dat dem go fit conclude dia investigations. |
Even if deh nova design beta school system for Anglophone regions, bishops check say pikin dem suppose go for school for know book. |
Bianca Andreescu beat Serena Williams to win US Open title |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Luka Modric and Kylian Mbappe Another thing we de for inside dis tori AS E DE HAPPEN World cup final: France nack Croatia 4-2 to win Fifa Russia World Cup World Cup 2018: How Cameroon win World Cup final for France11th July 2018 Video, France vs Croatia: Umtiti, pipo for Melen Yaoundé deh behind you15th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Lagos state commissioner for Environment no pick im call wen BBC Pidgin call am to confirm wetin be di next tin afta dem seal di filling station. |
Skip Instagram post, 1 View this post on Instagram MTV Base & @YouTube are asking you to stay #AtHome and celebrate #AfricaDay with the greatest African Artists, and @IdrisElba, your host. |
Dis na di first election wey dem go challenge legally since Malawi independence. |
Another thing we de for inside dis tori Luxury cars: New headache as Ghana ‘big men’ den ‘sakawa boys’ go start pay levy1st August 2018 Ameri deal dey 'borst' mind as Ghana gov't increase cost from $510 million to $1.3 billion30th July 2018 Ghana: Midland suspend five workers over police assault for di bank23rd July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020. |
Dis protest dey come afta plenti kill kill don happun for Zamfara especially dis year. |
'Facebook murder' case: Family don carry di social media site go court 31 January 2018 Wia dis foto come from, @Repairerofthebr Wetin we call dis foto, Robert Godwin pose for picture with his daughter, Debbie Godwin, on Father's Day 2015 Di family of di Ohio, United States man wey dem kill, come record am for Facebook don carry di social media site go court. |
Skip Twitter post, 1 We are at Ibinabo Hotel, the place where the recent victim's body was discovered and we are saying. |
rian league organiser - CHAN 2018: Morocco league no better pass our own - Nigerian league organiser 5 February 2018 Wia dis foto come from, STR/Getty Wetin we call dis foto, Di Super Eagles team wey win Sudan for semi-finals of CHAN 2018 "Make we no dey look whether dem win or lose". |
Another thing we de for inside dis tori Gulf of Oman tanker 'attacks': US, Iran dey argue who rescue crew13th June 2019 US drone: Trump say Iran make 'very big mistake'20th June 2019 Saudi Arabia go allow women to join military26th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
"Our position dey very simple, we support free trade as long as e dey fair and dem do equally and witout bias." |
Afta di video of di birthday party surface for social media, Nigerians show dia disappointment say celebrities suppose dey lead by example. |
Security officials from di Department of State Security block lawmakers to enta dia office building to do meeting. |
Say Total suppose set up medical surveillance for di pipo wey di tin affect, come relocate dem. |
Buhari bin reject bill to make Peace Corps of Nigeria official proper proper, sake of say dem go dey do work of oda agency and say money no dey to fund am. |
For Douala deh keep 261 pipo for hotels, and some dey for Yaounde. |
Kelly don plead not guilty to multiple charges including abuse of small pikins alias minors and sex trafficking. |
Another thing we de for inside dis tori UK: Priti Patel don resign on top Israel meetings9th November 2017 Israel don give quit notice to African migrants4th February 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers22 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
President Muhammadu Buhari don nack hand for chest say im government go make sure say dem free all di people wey Boko Haram kidnap. |
"I no tink say I for fit survive as Will die if not for Cameron. |
For Africa, more than 15 countries don ban or put tax on top plastic bag. |
All dis na to protect di state from coronavirus. |
Facebook dey also do tok-tok wit wsome online merchants to accept di currency as payment in return for lower transaction fees. |
You go fit also watch am live for BBC Pidgin website wey be bbc.com/pidgin. |
Before now na only pipo wey dem detain within 100 miles (160km) of di border wey don dey US for less dan two weeks naim dem fit deport sharp-sharp. |
We for waka for inside compound, dey siddon for veranda, for dommot. |
President Muhammadu Buhari formally welcome di drink from President of Guinea Bissau, Umaro Sissoco Embaló wey carri am visit di Nigerian leader for im domot - Aso Rock, State House, Abuja on Saturday afternoon. |
Mr Adeshina talk say for now, dem still no know wetin cause di fire but official statement go comot after dem don do dia investigation but im confirm say two people don die, and di eight wey injure dey get treatment for Lagos Emergency Centre. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.