text
stringlengths
21
14k
If I wait, dem for kill me"
Na for one joint press conference for 14 October 2016 for Berlin, wit Germany leader Angela Merkel, Buhari reply im wife Aisha wey criticize im goment for BBC programme.
According to International Holiday Calendar Independence Day celebration fit include different events and festivities depending on di particular kontri wey dey celebrate.
resident Akufo-Addo - SONA2020: ‘Ghana dey in good hands’ - President Akufo-Addo Favour Nunoo , Ghana 20 February 2020 Wia dis foto come from, Twitter - Ghana government Ghana President address de country on state of the nation as part en constitutional obligations.
Im say dem no give am fair chance to clear im name or tok im side of di story or verify weda any of di allegation against am dey true.
Another thing we de for inside dis tori World Environment Day: How your generator dey kill you5th June 2018 WHO: Nine out of 10 pipo dey breath bad air2nd May 2018 Pollution don make dem close school for Ghana12th February 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you3 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Although Tiwa no open mouth sing anytin inside di song, she collabo wit Wizkid for oda tins.
As Igbo candidate and female, e fit hard for Ezekwesili to collect support for northern Nigeria wey dey practise Islam pass any pda religion.
my wife dey threaten my life - Zimbabwe vice president3rd September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Tori be say activities for court premises no dey high as e bin dey dey for oda working days.
Charles Oruru say Ese with di pikin dey with am and praise di judgement say e go serve as deterrent to oda pipo wey dey traffic pikin em say punishment dey follow day kain tin.
"Since dem abduct my daughter, nobody from goment don follow me tok," Oga Sharibu bin lament ontop phone.
He is pronounced dead later in hospital.
Na say anybodi wey dem catch dey sell am, dem go carry am go court.
"We know say oil di help for produce other services, and na de end consumer weh na population di pay.
Sudan military don call for election Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Sudan forces open fire for Protesters Algeria Presido resign Thousands of Algeria pipo mostly young pipo enta streets for many weeks dey demand for complete change of di kontri political structure.
Another thing we de for inside dis tori Samuel Eto'o Fils go bi August guest for The Voice Afrique17th January 2018 1:35 Video, Meet Jeki Joelle Esso, illustrator weh e draw comic book on Samuel Eto’o Fils, Duration 1,3528th May 2018 Anglophone crisis: 33,000 students no di go school because security lack - UN5th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Thoughts are with him and his family.
According to di The Nation newspaper, di real fight-fight wey dey add petrol to fire for Ibadan na between di governor and Olubadan wey no like diasef.
Lightsails dey use radiation to move and astronomers wey wan go far inside di universe don dey reason am.
Di kinds of music dem consider to qualify for dis year Grammys na music dem wey get di following styles: Pop, Dance/ Electronic Music, Contemporary Instrumental Music, Rock; Alternative, R&B, Rap, Country, New Age, Jazz, Gospel/ Contemporary Christian Music.
The fear of Anas.— Adepoju Tobi Samuel (@OgaNlaMedia) July 23, 2018 End of Twitter post, 6 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Mixed reactions na im come from fans of di popular reality TV show afta di disqualification of Erica.
Ghana: Nominations for di VGMA don land 5 March 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@shattawalegh Wetin we call dis foto, Shatta Wale don even bad mouth VGMA before Di organisers on top di Vodafone Ghana Music Awards, Charterhouse Ghana don release di nominees for dis year edition.
Social media na like where dem commit crime Secret like wen pipo do 'kerewa' dey Facebook hand right now Wia dis foto come from, Facebook Wia to apply for Facebook grant and how to upload your application Adaora Ikenze wey be di Head, Public Policy (Anglophone West Africa) for Facebook say na Deloitte be dia partner for di Facebook grant.
Who go take over from Theresa May?
Di statement add say di kontri dey committed to maintain di relationship wey dey between dem and Nigeria.
E say di force go work wit Kaduna state police command to cover Kasuwan Magani and oda areas wey near am.
Di official time to change clock na 2:00 AM for morning but most people change am di night before or when dem wake up.
E say about five oda boys later join am to live wit oda women inside di same yard, and dem dey hire out each of dem give blind beggars.
Im start di Akon Lighting Africa project for 2014, to help power 18 African kontris wit power.
Edo state Govnor Godwin Obaseki don resign from APC Di Rivers Govnor come warn say if PDP no dey careful, di crisis for di All Progressive Congress (APC) go be a child's play, come add say im wan concentrate on di development of Rivers State.
ArsenalFanTV show na online channel wey Arsenal fans dey run but e no dey official from di club.
Oga kpata- of Nigeria anti trafficking agency Naptip, Julie Okah-Donli tell BBC Pidgin say di number of small, small girls dem wey dey suffer sexual exploitation for Nigeria plenti.
rother Cameroon: What you need to know about Biggy 237 reality TV show wey resemble BBNaija 27 July 2020 Wia dis foto come from, Cyril Akonteh Cameroon di start e first reality show, Biggy 237 on August 2, 2020.
Another thing we de for inside dis tori BBC African Footballer of di Year profile: Pierre-Emerick Aubameyang13th November 2017 Video, Pierre-Emerick Aubameyang dey say: 'abeg vote for me'13th November 2017 Pierre-Emerick Aubameyang: Wenger say 'nothing nothing' yet23rd January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Dem say acting President Yemi Osibanjo go follow oda APC parti members for Akwa Ibom state to formally receive Akpabio.
Will and Jada meet for di series, Fresh Prince of Bel Air when she do audition to be im girlfriend for di series.
Another thing we de for inside dis tori Nuclear super power dey for Africa?6th September 2017 Sierra Leone don sell 'biggest diamond' to help di poor4th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you35 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
From dia , you go come waka enta di terminal, go di airline you dey travel with.
Wia dis foto come from, NIPOST Di Nigerian Postal Service say di new regulations wey dem put in place na to protect genuine courier and logistics operators and send out pipo wey no dey registered.
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Dis person dey worry say people no get job with better medical facility dey dia.
"Tough day for us here for Twitter.
How black pipo dey suffer discrimination for European Union kontris For dis twitter video wey land ontop Gidi traffic on Monday December 17, di oda man wey dey di panel also tok say female pikin no suppose dey wear cloth wey go dey show dia bodi.
WHO say dey bi get information for early January from one NGO say patients dem di buy de antibiotics for roadside for Cameroon economic capital Douala, and dey go testam for laboratory.
Tori be say di doctors dey protest di small money dem dey get as pay and di medicine and equipment wey dey dem no get wey dey make people die anyhow.
According to Warigon, from January 1 to March 4, 2018 na total of 1,121 suspected cases of Lassa fever dem report for 18 states for Nigeria and e don kill 110 pipo.
Dis na warning from Catholic Bishop of Sokoto, Matthew Hassan Kukah, when im talk to tori people for Abuja.
Although I don start to dey masturbate at di age of 13, half of di time I no dey release even though I dey turned on.
But di tin wey come confuse pipo na say Denrele dress like woman inside di foto dem.
Another thing we de for inside dis tori #BloodOnTheFlag campaigner wan send strong message to goment2nd July 2018 World Vitiligo day 2018: 'White spots wey do my skin like Michael Jackson turn to blessing'25th June 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal2 hours wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 6 Final Results of Edo state Governorship Election 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise 10 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund.
Arsenal been get chance of dia own to score for di game but dem no score.
onfusion for Sierra Leone after court stop election 24 March 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, One man rest on top poster wall as e dey wait di result of di presidential election Pipo for Sierra Leone dey confuse say wetin go happen now after one High Court order say make dem match break for di second round presidential election wey suppose happen on Tuesday 27 March.
She originally come from Rivers State but she marry Yinka Akinkugbe wey come from Ondo state.
Olubunmi Tunji-Ojo, Sen. James Manager, Kemebradikumo Pondei Nigeria big politicians wey di Minister for Niger Delta, Godswill Akpabio accuse say dem chop contract from the Niger Delta Development Commission (NDDC) don respond say di minister no get proof for im accuse.
Di change Nasa bin dey find include: Sacking of all di electoral officials because na dem no do well for di first election for 8 August.
Afcon 2019: Wetin dey happun today
ameroon - Women's Day: Explosion don spoil de day for Bamenda - Cameroon 8 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pipo for Bamenda form part of di Anglophone region of Cameroon wey accuse di Francophone of oppression Tori for dis women's day from Bamenda na say local bomb explode for commercial avenue grand stand as woman dem for 'Abakwa' go march.
Chika Ike open up on Regina Daniels husband Ned Nwoko Family reveal why Ghanaian pastor Sylvester Ofori shoot im wife seven times How man wey act 'blue film' (knacking kerewa) for Osun Osogbo shrine (holy ground) land police net Tori be say one video bin appear online on Saturday wey bin claim say Rita wan Ike to stay away from Ned Nwoko, her daughter husband.
End of Facebook post, 1 He reveal say de ban on public gatherings like church and Islamic activities, conferences, political rallies den tins still dey under ban.
Im come talk say na im go lead di meeting wey im party, Zanu-PF, go do for December.
One writer for twitter tok small about wetin in know about Ken Saro Wiwa Skip Twitter post, 1 This thread captures history from various perspectives all blended together to reveal a fuller picture.
Laxman Narasimhan tok say condom sales don fall for most markets, including UK, during March as lockdowns limit opportunity for sexual activity.
Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo Wetin we call dis foto, People dey ask wetin happen to money for cleaning im office But the tori get k-leg on Monday wen di President no gree come to di office but dey work from home.
Dis bin no be Mr Hefner first marriage; im don marry two times before; for 1949 and 1989.
Di two carry di date go anoda level wen Rema hold Nimi for back, 'di Titanic style'.
Lionel Messi don win battle to use im own name take sell market
Another thing we de for inside dis tori Only politicians dey happy with Nigeria economy - Expert One sabi person for economy dey ask whether Nigerian politicians dey see wetin people no dey see, come make President Muhammadu Buhari say im dey happy with di country economy.29th August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 7 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Over tiredness make Pele collapse and deh takam' go for hospital.
Non-Govermental organisation wey dey campign for goment accountability and transparency for Nigeria dey ask say make di goment dey reveal how much dem don collect as donation for covid-19 and to dey also publish how much dem don spend.
Another thing we de for inside dis tori Adebayo Akinfenwa: Wycombe Wanderers F C striker get Jurgen Klopp special message for crossing EFL League one14th July 2020 Herman Cain die with Covid-19: How di US ex-presidential candidate rise to become ogbonge politician and businessman31st July 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal44 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Another thing we de for inside dis tori How pickin cry dey affect mama27th October 2017 3.3 million pickin for Nigeria never take measles vaccine - WHO30th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Brad Pitt win Best Supporting Actor in a motion picture for di feem, Sam Mendes 1917 surprise pipo as di feem win Best Picture for drama category, di feem writer and director also win.
Dem no give any reason why dem comot di Nigerian market.
Di historian tok say na Ado Bayero wey replace come give am house.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Already for Thursday morning, West Ham collobi striker Lucas Perez from Arsenal for £6.5m and dem still dey hope to sign Carlos Sanchez from Fiorentina.
Im start im career wit Abuja Football College before im move to Spezia for di summer of 2013.
But even before di vote of confidence begin for yesterday evening, May bin tell her party members say she go resign as party leader before di next general election for 2022.
"To use poo-poo take plaster our office na one kain hate wey pesin no fit imagine," na wetin oga Manirambona tok.
Another thing we de for inside dis tori Ministerial list: Buhari, Akpabio, Fashola and oda ministers wey collect big position21st August 2019 Ministerial list: Why Buhari commot power from Fashola hand?21st August 2019 Ministerial List: Positions Buhari give di seven women for im cabinet21st August 2019.
Starting off as producers, de duo say dem learn to produce beats out of frustration back in de day when dem dey Takoradi, Western Region.
Anoda girl dem murder for PH hotel make pipo para Girlfriend murder for hotel room shake Pitakwa Pictures of di girl begin fly upandam for social media wey show say di girl wear bodyhug and skintight short nicker and dey lie down on top bed.
De way wey we de take go external link.
head of house BBNaija 2020: Trikytee na HOH, Laycon deputy, see BBNaija nominations today for Season 5 housemates eviction dis week 7 September 2020 New Informate 8 September 2020 Wia dis foto come from, @BBNaija/Twitter Wetin we call dis foto, Trikytee wey real name na Timmy Sinclair bin tell Ebuka during di show launch say im no fit fit into society.
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 'Soldiers need to dey coded, even if dem like technology' Omena Okoro wey dey stay for Houston, US, wey get at least 28 military bases say dia soldiers dey try, but dem need get sense.
4.Some problems for our lives no dey just pop up.
Wen she reach senior class, she come tell me say dem go dey do extra lessons afta school hours.
Winner: Egypt Quarter-Finals Algeria vs South Africa.
Meanwhile, oda clubs dey call to ask Ighalo to sign for dem.
According to di calculation wey Forbes magazine do, dem find out say Ryan of Ryan ToysReview pass ogbonge YouTube celeb Jake Paul wit $500,000 for di 12 months to June.
Dis na some di facts wey Nigeria National Population Commission (NPC) just release wey explain how tins be as e concern population for di kontri.
Nigeria artwork don sell for £1.2mn No bodi know di exact time wen bronze casting begin for Benin Kingdom but tori be say dis art wey dey pass from papa to son bin don dey since di 13th century.
Di issue of thieves and kidnapping for ransom dey increase for di state despite security trying to bring end to dis problems.
African-Americans dey chop arrest at higher rate for drug abuse African-Americans dey chop arrest for drug abuse at much higher rate than white Americans, although survey show say drug use dey at similar levels.
Di school na di place wia Dr Martin Luther King for finish school.
Tori be say na di age long ethnic rivalry between Amhara and Oromo plus Tigry pipo fit dey behind dis political palava wey Ethiopia dey face now.
"Dem no need to promote situation like dis for school environment."
You get for educate pikin dem so dat wen deh wan take over make deh know why deh di fight, make deh bi intelligent make deh no take dull pipo for go fight and one bullet go put all dem down".
Tori be say one suicide bomber drive car wey get bomb inside go Asasey hotel wey dey port of Kismayo, as gunmen burst enta inside di building.
IBB statement on Buhari don cause confusion Na magomago pursue me comot as military leader - Buhari We neva know who Mr Buhari dey yab but e tok say di pipo wey rule di kontri before no get sense and no sabi plan how di kontri go grow.