text
stringlengths
21
14k
Di passengers tori say di plane land hard during heavy rain before e run enta St John River wey dey nearby.
Another thing we de for inside dis tori Kano Assembly: 'If we find govnor Ganduje guilty we go impeach am'15th October 2018 Ganduje video: Nigeria corruption police EFCC say dem neva see video wia Kano govnor dey 'collect' dollars15th October 2018 Special Adivser on Graveyards: I resign because Ganduje break im promise7th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Jonathan Obuebite, di Commissioner for Education inside di state tell tori people say as dem don sign di Bill, every pickin wey don reach di age to go school must enrol for any of di different model schools.
— KEN (@KelizzleBraxton) March 22, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 She even said on an interview she got it Khloe who probably got it from a queen and the queen probably got from someone else but I give it cardi she made it a trademark of hers, everyone can be big mad but if you don’t strike first someone else will and all you can do is bitch.— CJ (@cj_torres15) March 22, 2019 End of Twitter post, 5 Trademarks wey Pop stars don try do Cardi B no go be di first star wey bin try trade mark words wey dem use as songs or dem give pikin.
Another thing we de for inside dis tori 'I wan get pikin but I no wan nack'23rd October 2018 Image gallery, Breastfeeding week: Five tins you gatz sabi about 'di most important tin' for new pikin1st August 2019 Doctor don comot teeth of 12 days old pikin3rd August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
An aerial shot of Atlanta 2.
Real Madrid 3-0 Atletico Madrid - 2016-17 semi-final first leg Wia dis foto come from, Getty Images Ronaldo's next Champions League game produce another hat-trick, im seventh for di tournament.
"No place no dey for dis world weh military response, war don eva solve problem, make we no dream say we go bi de first.
Human Rights Watch - Day of di African Child: Pregnant girls, young mothers no dey go school - Human Rights Watch 16 June 2019 Wia dis foto come from, Elin Martínez/Human Rights Watch Wetin we call dis foto, “Ruhiyyeh,” 17, from di city of Kolda, southern Senegal, carry belle when she dey final year of lower secondary school.
Commissioner of Police for di state Mustapha Dandaura tell tori pipo say, na eight victims na im don die by strangulation for eight different hotels wey dem don confam.
Fan dem no miss Melinda Swan or Brown sugar, dey say deh deserve for komot.
After e become commander of di Quds Force for 1998, Soleimani try to extend Iran influence for di Middle East with some ogbonge operations, by also providing arms to dia padi-padi kontries and also by developing networks of military force dem wey loyal to Iran.
Chiefs and elites dem for Manyu under dia chairperson Victor Mengot bi don start for make awareness say e fain for go for school or for try business.
Oshiomole collect warning from court to stop to dey parade as APC national chairman
"As I dey here, I dey serve di community, I dey helep oda pump attendants wit di knowledge wey I get for University."
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Early dis week, Action Against Hunger bin release statement wia dem say pipo bin attack some of dia moto wey bin dey go Damasak, Borno state.
New Zealand PM Jacinda Ardern na 39, while Ukrainian premier Oleksiy Honcharuk na 35.
E say dat one go dey double blind, di oda no go dey blind.
Dis one early pass wen dem dey know if vaccine (wey dey protect against infection rather dan to treat am) dey effective.
Another thing we de for inside dis tori Australian Open 2019: Serena Williams and di oda mothers wey play for di tournament15th January 2019 Serena Williams: I almost die when I wan born my pickin21st February 2018 Hopman Cup: Serena Williiams lose to Roger Federer for inside history making game1st January 2019 US Open final: Serena and Osaka go play di most expensive match for history8th September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Cyclone fani na anoda reason why many pipo don dey internally displaced for India and Bangladesh.
She even prefer di online classes as plenty softwares and apps dey to take teach children.
Di British actor, wey pipo sabi well for im roles inside Lord of di Rings and Pirates of the Caribbean, propose to Perry for February 2019; and her Never Worn White song bin hint say di couple plan to walk down di aisle soon.
Another thing we de for inside dis tori Why dem dey call Hurricane human being name29th August 2017 Scientist don fin one big black hole wey dey larger than di size of our entire Solar System10th April 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers52 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
But people dey think say wetin im talk na as if person force am.
You go feel like say you belong.
Zamfara State Governor Abdulaziz Yari on Tuesday tok say up to 3000 pipo don die on top security problems for im state in di last five years.
Women go do dia protest for di mata on Wednesday, according to Port Harcourt Significant Girls Initiative leader.
End of Facebook post, 1 Another thing we de for inside dis tori 0:55 Video, Award winning gospel musician Sinach don talk to , Duration 0,5513th October 2017 Video, My mama sell her wrapper to help me open studio - Frank Edwards31st March 2018 0:54 Video, Di Experience 2017: Travis Greene, Duration 0,545th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But di 30 year old man Michael Rotondo dey insist say dem dey owe am six-months quit notice.
We love love #KFCProposal pic.twitter.com/6bj89dtj4j— KFC South Africa (@KFCSA) November 7, 2019 End of Twitter post, 1 Dem later identify di couple wey just engage as Bhut' Hector and Nonhlanhla for South Africa.
'Facebook murder' case: Family don carry di social media site go court Facebook: 'Take a Break' if you no wan see your ex post Then Belgium privacy watchdog say di social media site don dey break privacy laws because dem dey put cookies ontop third-party websites.
Tori be say Jemima Anselm and her friend Jennifer bin enta keke (commercial tricycle) dey go church wia she be usher to worship, wen one driver hit dem.
(@Callerwallhey) December 19, 2018 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 My own be say why the person weh dey shout not correct shut up when baba look him side — Mr Ola (@ulsherlan) December 19, 2018 End of Twitter post, 4 Another thing we de for inside dis tori 2019 budget: National Assembly, Sai Baba, Dogara, Saraki di oda serere wey make Buhari N8.83trn #NextLevelBudget different19th December 2018 2019 Budget: President Buhari don carri Nigeria spend moni go National Assembly19th December 2018 National Bureau of Statistics say unemployment don increase for Nigeria20th December 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you4 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wetin we dey handle na attempts."
Algeria winger Rachid Ghezzal enter Instagram for im tribute: "RIP Boss.
According to di UN Refugee Agency, di actual figure for 2018 dey likely to dey higher, as di number of pipo wey don run out of dia homes by di Venezuela crisis dey only partly reflected for di statistics.
Somali president and im deputy exchange blow on live TV?
Culture Secretary Matt Hancock replace Oga Hunt as health secretary, as Theresa May sharp sharp appoint new members to fill space of pipo wey don waka comot her team.
Another thing we de for inside dis tori Caitlyn Jenner: Trump no send trans pipo so I no go follow am again26th October 2018 America don name, arrest suspect wey send explosive to Clinton, Obama and CNN26th October 2018 Bad pipo send explosives to Clinton and Obama house24th October 2018 Idiot: Why Donald Trump face dey show wen you type 'idiot' for internet?19th July 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
See di woman wey 'Lion King' ginger to do her own cartoon Di Emoji Movie na di 'worst of 2017' For 2013, I comot from Iran.
Dem arrest 18 pipo, wey dey under investigation.
Dem even shoot ambulance wey try help.
On Wednesday, police bin carry am go court and na ontop stretcher im appear for di Magistrates Court for Wuse where police arrange am.
Another thing we de for inside dis tori Pastor wey dey give people cockroach chop14th November 2017 Crocodile kill pastor wey dey do baptism5th June 2018 Lion attack and kill im owner wey bin trust am well-well21st August 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Momodu also open mouth about President Muhammadu Buhari cabinet and di time e dey take am to unveil im ministers.
Yari go be di 19th Group Managing Director of di federal goment oil company.
resident Cameroon Union of Journalists - Mimi Mefo: Authorities treat journalist like armed robber - President Cameroon Union of Journalists 8 November 2018 Wia dis foto come from, Equinox TV Wetin we call dis foto, Mimi Mefo dey work for Equinox TV Denis Nkwebo, President of de Cameroon Union of Journalists CUJ say dem don shock for de way wey authorities treat journalist Mimi Mefo, laik arm robber, handcuff e put e for prison.
Another thing we de for inside dis tori Foreign hospital: South Africa minister yab Buhari, others29th August 2017 Nigeria Immigration Service deport four Ghanaians22nd March 2019 Nigeria immigration don gbab dia officers wey try smuggle small-small girls10th March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Afta e hit Ibrahim plenti times and dey plan to move one of us, e come yan say e no go leave am like dat, e still go back hit am more times again.
Another thing we de for inside dis tori Why dem dey call Hurricane human being name29th August 2017 Hurricane Harvey don land for Texas26th August 2017 Houston Flood: 'Things don hard for us here'- Africans30th August 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers55 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Court send Naira Marley to stay for prison Oga Shina Peller na im dey represent Iseyin/Itesiwaju/Kajola/Iwajowa Federal Constituency, Oyo State.
Reuters dey report say na di World Organisation for Animal Health (OIE) talk am on 14 February, and dem talk di tori with information from Ghana officials.
Kenya: $109 million don miss for Health ministry 9 March 2018 Wia dis foto come from, WALTER ASTRADA Wetin we call dis foto, Di US suspend $21 million wey dem wan give di Kenya health ministry over wayo mata $109 million don miss from Kenya ministry of health according to di auditor general.
Na when man like her papa, brother or husband give Saudi woman permission, na im she fit open account.
Nigerian comedian Emmanuella don land movie role with Disney DJ Switch Ghana Wia dis foto come from, Twitter/DjSwitchGhana Wetin we call dis foto, DJ Switch Erica Armah Bra-Bulu Tandoh, or as her stage name be, DJ Switch, na 10-years-old Ghana Dj wey don dey di game for one year but don blow pass blow.
For interview with BBC Pidgin tori person Onyinye Chime, leader of Fulani people for Kara, inside Lagos, Abubakar Dan'Ali, say, dem no like as farmers and herdsmen dey kill demself for Nigeria.
Trump win worst American president for history
But President Akufo-Addo say scientific data dey back de decision.
Di bill for also consider six-year term for Members of di National Assembly and States Houses of Assembly.
For January 2018, more than 70 pipo die afta yawa gas and plenti oda pipo still dey live for IDP camps.
Another thing we de for inside dis tori Boris Johnson confam say im dey eye Tory leadership wen Theresa May step down16th May 2019 Brexit: British MPs don reject anoda Brexit Deal13th March 2019 Brexit latest: I dey confuse... wetin dey happun now?15th January 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
For di competition dem beat di host nation Egypt to reach di last 16.
SERAP want CCB to bring details of asset declaration of presido and govnors Last week, di house pass one bill wey go give life pensions to speakers, deputy speakers and oda members.
Wia dis foto come from, David J Slater Wetin we call dis foto, Slater say e take am three days to pally with di monkey dem before im feel say di monkey go fit snap diasef with im camera.
Another thing we de for inside dis tori Oluwatoyin Salau: Toyin complain for Twitter before she miss, Tallahassee in Florida City Police find her dead bodi days afta - See wetin we sabi so far16th June 2020 Video, George Floyd: Black Lives Matter speech dem wey go viral7th June 2020 Trump hydroxychloroquine claim to prevent coronavirus no dey okay wit COVID-19 experts19th May 2020 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal52 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Another thing we de for inside dis tori Teachers for Ghana don do nationwide strike3rd November 2017 Alfred Woyome: Which power ECOWAS Court and ICC get?30th November 2017 Ghana: Guantanamo detainees go continue to stay for country24th January 2018 Ghana: petition against Martin Amidu nomination dey ginger people for social media13th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Ghanaian artiste Ebony Reigns die for road accident9th February 2018 Nigeria: Accident don kill 20 people along Kaduna-Abuja road29th January 2018 FESTAC fire: Wetin dey cause petrol tanker accident for Nigeria?14th December 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Skip Twitter post, 2 KADUNA UPDATE: Gov Nasir @elrufai has disclosed that he has tested positive for Covid-19.
Lagos Nawa: Olamide 7th studio album go soon drop 6 November 2017 Wetin we call dis foto, Nigerian musician Olamide go collabo with other Nigerian artist dem like Reminisce, Timaya, Phyno and Tiwa Savage for new album Nigeria musician Olamide Adedeji aka Baddosneh don talk say im go drop im latest album.
But the wahala no stop there.
Ee say, "if at all ee di do anything, ee di instead helep for enforce de ghost town way de population di get every week since anglophone problem start", Na SDO Pierre Rene Songa sign order for 20 December say make de population no di waka after 9pm to 5am inside Mezam division for Bamenda for northwest Cameroon region.
But how tins go be for world wia pipo no fit see likes wey dey Instagram posts?
University lecturers don dey on strike since November 5.
Skip Twitter post, 1 Arrogant and confident?
De prisoner dem no fit even pay charges and lawyers dem di work njogmasi sotei and dis kain situation no fit be forever, na weti oga Nkongho add.
Di number three challenge na say pipo wit sickle cell dey face stigma.
Police authorities bin don dismiss Johnbosco from service sake of dis matter.
"Di perpetual court injunction wey Rivers State Goment get no fit stand as we dey challenge am for Supreme Court.
Santos tok say di thing no dey take too much na to just enjoy and dey aware of di time wey you dey spend.
Meet those wey fit be di BBC African Footballer of di Year 2017 Pierre-Emerick Aubameyang - Gabon & Borussia Dortmund Wia dis foto come from, other Wetin we call dis foto, Pierre-Emerick Aubameyang Aubameyang, 28, own don better for dis 2017, e score 35 goals for Dortmund, still win di German Cup with di club.
Na for number 9 to 10 day for October, 2019 weh Global Fund di hols e number six replenish conference for Lyon Paris wit French President Emmanuel Macron as chairman.
Canada dey aim to attract migrants to deal wit dia population wey dey old and dia pipo wey no dey too born.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Even less rainfall for di future fit destroy di rainforests of Central Africa No oda region don get dat kain long drought.
Il est dur de se réveiller et de s'entendre dire par plusieurs sources que l'un d'eux s'en est allé.
Another thing we de for inside dis tori Video, 'How cancer make me cut my breast' - 24-yr-old lady20th December 2017 Cancer: "I don see many people die for Nigeria hospital" - patient3rd October 2017 Lassa fever don kill three health workers for Nigeria16th January 2018 Trump medical check-up: Why you need do your own15th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Professor Steinskog still say "one of di things we wan achieve na di way strong black women dey reason; because e no too common for Scandinavia countries.
Durolagbege MartinADP candidate Article share tools Facebook Twitter ShareView more share options Share this post Copy this linkRead more about these links.
Di Ventura County Sheriff Bill Ayub confirm am during press conference on Monday 13th July.
Ministerial list: Buhari, Akpabio, Fashola and oda ministers wey collect big position 21 August 2019 Wia dis foto come from, Other Wetin we call dis foto, President Buhari, Akpabio and Fashola Nigeria President Muhammadu Buhari on Wednesday announce position for di 43 new ministers wey im swear in on Wednesday for Abuja.
Winter Olympics 2018: See Africans wey dey compete for Pyeongchang Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Simidele Adeagbo of Nigeria dey practice during Women's Skeleton training for PyeongChang, South Korea Di women's bobsleigh team get Seun Adigun, Ngozi Onwumere and Akuoma Omeoga and Olympian Simidele Adeagbo go represent Nigeria for Skeleton for di Games.
'Pay money or we go arrest you' - Porn Scammer 'Lovers wey go kill dia partners go do dis eight tins' One woman, "Sophie" (no be her real name), say she feel say dem disrespect am as her video circulate wit hundreds of thousands of views afta dem upload am for internet.
Di unions wey join for di strike na Senior Staff Association of Nigerian Universities (SSANU), Non Academic Staff Union (NASU) and National Association of Academic Technologists (NAAT).
Use female drivers wey cari only female passengers.
Club for Nigeria buy footballer for N5000 'I no be dollars you fit put for pocket' "Any boyfriend wey dey visit im girlfriend house for courtship immediately 9pm knack make dem separate or else our pipo go arrest am carry am go Hisbah (Islamic police).
Another thing we de for inside dis tori #OLIC4: Wetin people dey talk on top Olamide concert?18th December 2017 Video, Nigeria: See as prisoners jollificate for concert16th October 2017 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you18 minutes wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
IG of Police: President Muhammadu Buhari don appoint AIG Mohammed Abubakar to replace IGP Ibrahim Idris 15 January 2019 Wia dis foto come from, Nigeria Presidency Wetin we call dis foto, Acting Inspector General of Police, Ag.
Plenty details of di bin no dey di statement, but di company say bus drivers go pay N100 to use di Lekki-Epe toll plaza, wey be increase of N20, from di N80 wey dem dey charge.
[Dis na old foto of attack on foreigners for South Africa] One expert for global affairs mata say goment for Nigeria neva take plenti step to handle di xenophobic attack wey dey happun to Nigerians inside South Africa.
Masvidal wey bin fight for im first official UFC title on six days notice for Abu Dhabi.