text stringlengths 21 14k |
|---|
Folasade wey be part-time teacher for Nigeria complain say social media dey distract small-small pickins well-well. |
Ghana and Nigeria dey di Olympics for di skeleton race. |
Nigeria: Kaduna Teachers don fail Primary 4 test Di state Commissioner for Education, Tijjani Ahmed, wey confirm dia suspension on Thursday say di decision follow di way di video wey show di beating of some students of GSS, Nassarawa-Eggon take spread everywhere for social media. |
No be only dat one, as dem no fit even protect their women from sexual violence. |
Police bin try pursue di fans wey gada outside di site wit tear gas but oda pictures wey come out for social media show say some fans bin reach di coffin. |
Skip Twitter post, 1 Quotas generally are to correct imbalances. |
Organisers of the campaign been dey street for Abuja to ask President Buhari to come back to Nigeria come start work, or resign. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 "Our new teachers no fit write letter" - Nigeria governor Pipo para as El-Rufai, Sanusi, Fayemi go S/Africa Dis na part of El-Rufai 2017 campaign promise to send im pikin go public school to show say im get am for mind to fix public education for di state and raise dia standard. |
Goment accuse Maurice Kamto for rebellion plus disturbing public order Israel don give quit notice to African migrants Cameroon corrupt pass Ghana and Nigeria - Transparency International Deh appoint minister delegate for Ministry for Justice for December. |
Dis na di reason why WHO officials torchlight handwashing as di main way to prevent Covid-19. |
Because, back then, it was better giving me food than money because the money went to the beggar and none came to me" Samuel Abdulraheem Kidnap victim Samuel no feel bad about wetin im pass through during wen dem kidnap am. |
Make sure you add physical exercise for dia classes Tabichi say, "physical exercise dey very important for pikin dem." |
Another thing we de for inside dis tori Cardi B don explain why she bin 'dey drug and rob' men27th March 2019 Cardi B wan trademark "Okurrr", plus how Beyoncé, Jay-Z, Prince & Taylor Swift don try am before22nd March 2019 Solange Knowles: Beyonce sister don separate from her husband2nd November 2019 Nicki Minaj say she don retire from music5th September 2019 Lion King The Gift: Yemi Alade tok about her feature for Beyoncé album and future of African music17th July 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portalone hour wey don pass Informate me 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 2:21 Video, Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, 2,213rd September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 2 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 Four tins Erica latest interview tell us about her 9 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 10 Nigeria goment dey find teachers - See how to apply for UBEC Federal teacher 2020/2021 recruitment exercise. |
I tell am say I be adult and I fit take care of mysef." |
Skip Twitter post, 2 After our Campaign Rally in Enugu, I commissioned a Centre of Excellence built by the Central Bank of Nigeria, at the University of Nigeria Enugu Campus. |
Seven years ago, one 50-year-old man wake up begin shout for one mortuary for Eastern Cape. |
Afta president no gree sign di law, Federal High court come bring paper talk say make National Assembly stop anything wey dem dey do for di mata. |
But if doctor strike, then people must die. |
"I urge pipo to come togeda in a civil manner so we go fit work and live up to our standard American ideals. |
Di daughter of late MKO Abiola, Hafsat Abiola-Costello say say di June 12 'event' na one wey go make Nigerians reason di power wey dem get Nigeria goment go also honour di late MKO Abiola wey pipo see as di pesin wey win di 1993 presidential election wit Grand Commander of di Federal Republic, di highest award for Nigeria. |
Black panther movie, 2018 Wia dis foto come from, Marvel Studios Marvel Black Panther wey dem release for February 2018 get di world attention as di first Marvel superhero movie wey black pesin go be di major character and even di director. |
Top-top lawyers dey prepare to defend Nigeria Chief Justice Onnoghen on top im asset declaration case Three pipo wey get corruption case but dey work with Buhari Ogbonge Lawyers dem full court to defend di CJN. |
Trump, Buhari, Kenyatta, oda world leaders condemn Sri Lanka attacks |
A post shared by Nat'l Commission For Refugees (@ncfrmi_sw) on Nov 24, 2017 at 5:45am PST End of Instagram post, 3 Earlier dis month, one video wey trend for social media show how for some people dey sell black African men like slave. |
But like Azeri tori pesin Khadija Ismailova, wey human right pipo say e no make sense say she dey prison tok, "if we really love, we want di pipo wey we love to be demsef. |
Dis oga wey be member of di Ease of doing Business committee wey Nigeria Vice President appoint, say e sure say even di President Buhari goment don ready to make dis new law work. |
Another thing we de for inside dis tori UN General Assembly: 5 things Africa want World leaders dey jam for New York where UN General Assembly dey meet. |
Wia dis foto come from, Getty Images Di history of di ogbonge Hagia Sophia Hagia Sophia complex history start for di year 537 wen Byzantine emperor Justinian build di ogbonge church wey overlook di Golden Horn harbour With im very big dome, di believe na say e be di world largest church and building E be remain for Byzantine hands for centuries apart from di brief moment for 1204 wen Crusaders raid di city For 1453, for one event wey devastate di Byzantines, Ottoman Sultan Mehmed II capture Istanbul (wey dem dey formerly call Constantinople) and die victorious conqueror perform Friday prayers inside Hagia Sophia Di Ottomans soon convert di building to mosque, dem add four minarets to di exterior, dem also cover di ornate Christian icons and gold mosaics with panels of Arabic religious calligraphy After centuries during di Muslim Ottoman empire, dem turn am to museum for 1934 in a move to make Turkey more secular Today Hagia Sophia na Turkey most popular tourist site, e dey attract more dan 3.7 million visitors a year Wia dis foto come from, Getty Images How di world react? |
Makeup Wia dis foto come from, kinkate/iStock To wear makeup dey fine for face but no be chikini money dem dey use buy am, especially di big-big brands wey dey market. |
She add say notin in terms of relationship dey between her and di President. |
Dem shoot two police officers die during di attack wey last for over three hours. |
Thereafter, I reacted briefly to aspects of the Report. |
Di ministry say dem go ask di migrants wetin dem wan do with dia life for Cameroon. |
I met with Bhuti Hector & his lovely wife Sis Nonhlanhla today Wedding planning underway, I can’t wait #KFCProposal #StreetwiseWedding #precioustheplanner pic.twitter.com/fsYvSC8vF2— Precious The Planner (@preciousplanner) November 20, 2019 End of Twitter post, 1 E neva clear weda di businesses wey bin promise for di wedding don confam dia contribution. |
Sabi people dey fear say dis one fit make petrol scarce for major US cities, including as far as New York. |
In dealing with terrorists, nothing is too trivial.— Garba Shehu (@GarShehu) August 27, 2018 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 The secret service is analyzing the voice. |
Police arrest three men with different kinds of explosives for Accra |
Rivers: How suspect escape for police station Wia dis foto come from, Cordelia Eke/Twitter Wetin we call dis foto, Nigerians react ontop social media. |
Some taim deh di attack ma girl pikin, and if ah wan ask deh go say make we run, make deh no komot knife". |
Di tin later turn into 'one different type of entanglement' with August, she tok, but Will push her to call am relationship Jada, 48, also clarify say Will bin no need to give permission for her to have di affair because dem bin dey separated at di time. |
Producers: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori 4:30 Video, RealWarriPikin on QTMPY: Her guy, Her Comedy career and Kevin Hart, Duration 4,304th December 2019 3:57 Video, YCee on QTMPY: New Album, Internet trolls and celeb gbas-gbos, Duration 3,5727th November 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Richards na makeup artist wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Savage Trap Queen: I dey make 80k - 100k per blue film, Duration 3,016th December 2018 3:05 Video, Waste to Fuel: Meet di young innovators wey wan solve Nigeria fuel palava, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer, Duration 2,0630th September 2020 3:21 Video, Abraham Chukwu: Meet di corporate fruit seller for Benin city, Edo State, Duration 3,2128th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 2:13 Video, John Amanam: 'Dis prosthetics wey I dey do na handmade, no be surgery', Duration 2,1322nd September 2020 2:21 Video, Beyoncé: Meet Papi Ojo, di Nigerian boy wey teach Beyoncé how to Gbese and do di Legwork, Duration 2,213rd September 2020 3:17 Video, Meet boys who dey convert cassava to electricity, Duration 3,1719th June 2018 1:33 Video, Lekki Pastor sextape: "Delete your naked picture from your bobo phone before e too late", Duration 1,336th November 2018. |
"Pa. Fasanmi was good example of humility, selflessness and integrity. |
Eid ul-Adha na to mark wen Allah appear to prophet Ibrahim for inside dream and ask am to sacrifice im son Ismail as act of obedience to God. |
Producer: Gift Ufuoma Another thing we de for inside dis tori 1:03 Video, Karmzah: Why dis Ghanaian artist create superhero wey get cerebral palsy, Duration 1,033rd November 2018 1:56 Video, Neonatal Jaundice: How my pikin sickness ginger me to find solution for Nigeria, Duration 1,566th March 2019 1:12 Video, Toma Unu: Meet di artist wey dey use her leg paint, Duration 1,1216th May 2019. |
This is not a question but an assertion and an insult...1/4 pic.twitter.com/uWImIknjN3— Femi Fani-Kayode (@realFFK) August 25, 2020 End of Twitter post, 2 Oga Femi kontinu to defend imself even though social media don catch fire on top im reaction. |
Skip Twitter post, 2 The arrival of #Ebola in an urban area is very concerning and WHO and partners are working together to rapidly scale up the search for all contacts of the confirmed case in the Mbandaka area in #DRC https://t.co/sdiHElFTZW pic.twitter.com/ZMJGkVwwFI— World Health Organization (WHO) (@WHO) May 17, 2018 End of Twitter post, 2 Di World Health Organization dey also prepare to share experimental vaccine wey dem need to keep for inside fridge to make am cold but dis go be big palava for areas wey no too dey get light. |
"Na for one hospital outside di school wia di boy bin dey collect treatment and rehabilitation for some tins e dey addicted to na im di tin happun." |
Skip Instagram post, 2 End of Instagram post, 2 Timi Dakolo come further explain wetin happun for im house as im post di invitation letter on top im Instagram. |
Di White House and oda federal buildings don be di target of ricin packages before. |
Protesters don also spoil oda Confederacy statues. |
PART 5: Need di Account Holder to certify di information wey dem give for SelfCertification For Controlling Person (Individuals wey get controlling interest for legal pesin, trustee, etc) Na five (5) parts dey inside dis form wey pesin "must" complete (unless not applicable or otherwise). |
The incident broke out at 11pm last night, and rapidly spread to several shops before fire fighters could intervene. |
As per di title name of di season and di number of housemates, di organizers say dem go announce am during di live lunch show wey go kick off at 7PM Lagos time. |
Karon first guess say maybe na 10 passengers but di check-in workers burst her head when dem tell her say na only three passengers dey di flight. |
But di General Court, wey bi EU second highest court, no gree for EUIPO. |
For Olivia Baffour Amuah, wetin pain her pass na say oda children no send her pickin and dem no wan play with her. |
For inside press release, Samuel Aruwan, wey be tok tok pesin for di govnor, say ''as e be so, Kasuwan Magani and Kujama don relax so pipo fit comot between 6am and 5pm.'' |
Wetin go happun now for Bayelsa State? |
Ajegunle na one of di big slums for Lagos - di two of dem get plenty things in common like poverty and bad water. |
Nigeria: 30 people don lose job after dem fail drug test NAFDAC don seize two truck wey tramadol boku inside School areas get for bi now from house to school, sellers no di kam again for school area for seka say school dey strict but wait for pikin dem for quarter. |
Dis decisions no be di result of di current pandemic." |
Papa of one of di school pickin dem bin tell BBC say di state governor, Ibrahim Gaidam tell dem say dem never see any of dia daughters but say di military dey chase di people wey kolobi di school girls. |
Another thing we de for inside dis tori World Cup 2018: Neymar and oda players hairstyles wey dey make pipo scratch head19th June 2018 Why South Korea coach make im players change dia shirt18th June 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli? |
Another thing we de for inside dis tori Tanzania wan control foreign companies - Dangote9th October 2017 Video, 'Me and Dangote dey always talk'22nd September 2017 I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage? |
Some scientists talk say protein wey dey inside cockroach beta pass di one wey dey inside milk four times. |
Ali collect im title back to become di first fighter to win world heavyweight boxing title three times. |
“You know dat rain look wey be say you go think say today I don die o” na how she describe di kain look wey her mama fit give her. |
Uefa Champions League: See wetin go change for August wen di league resume |
Di lawmaker Zulekha Hassan say na emergency make her carry her pikin go work. |
Carlo Ancelotti: Everton don appoint Champions league winning coach as manager |
"E make Africans to know say nothing dey different between dem and di Europeans because dem be normal human being like dem". |
Wen I finish di work, I go chop am.” na wetin she tok wen we ask her if she dey chop dis food wey she dey use do her work. |
People believe say dis law go allow President Museveni to run as president for sixth term. |
Pkoi les respos n'ont pas anticipé les actions? |
In 2018, dem release di film version of Di Kissing Booth on Netflix. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Nile flow through di Egyptian city of Aswan around 920km (570 miles) south of di capital Cairo Dem quote Egyptian President Abdul Fattah al-Sisi for September last year say if no be no be for di political gbege wey dey happun for im kontri, Ethiopia for no fit start to build di dam. |
It is also an important reminder of what can be accomplished when we work together toward a common goal. |
pic.twitter.com/kmih28Xpsq— Cristiano Ronaldo (@Cristiano) May 5, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Get well soon Boss. |
Mr Igue tell all dis one to join-bodi committee from di ECOWAS Parliament and di UN Refugee Agency, when dem come look all di IDPs camps and areas dem wey dey affected by insurgency for Adamawa. |
Another thing we de for inside dis tori Buhari don give greenlight for community police - IGP1st May 2019 Precious Owolabi: Corps member wey dey serve for Channels TV die inside Shiite protest23rd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020. |
And she don delete di foto now, although e still dey circulate for social media. |
Wia dis foto come from, Jackson Ude Wetin we call dis foto, Jackson Ude na Nigerian journalist Di 5.8 billion intervention fund Ude reference one 2018 article wey tok on top di approval of N5.8 billion for di North East Intervention Fund. |
Many kontris no wan reduce lockdown restriction for restaurants, pubs and theatres, For Thailand, na cubicle pipo don dey eat inside as dem restaurants don dey get protective barriers and oda kontris don dey tink di same way. |
Meanwhile di Nigeria join bodi wey dey chook eye inside Another thing we de for inside dis tori UK Weather: 'I go rather stay di cold than return to Nigeria'27th February 2018 Video, Rainmaker: Meet man wey claim say im fit make rain fall and stop24th August 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election54 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
De Onga Jollof Battle happen last weekend for Accra as two chefs from Ghana den Naija enter battle to find out which country dey prepare de best jollof. |
pic.twitter.com/nWfmIO5hyG— Shoco (@EkowDjan_) December 17, 2019 End of Twitter post, 1 Hon Aponkye dey trend for number one on Twitter for Ghana over en electoral loss. |
Dem say hunger na wetin make goment consider pass if dem go put saving humanity ontop pausing di economy of di kontri during di period of di lockdown. |
Dis hide-hide and shame na why plenty people no dey wan go test demself for sexually-transmitted diseases (STDs); but one woman wan change everything. |
"Those of una wey know Afenifere know say we no dey carry do follow-follow, Atiku believe in restructuring and im don present papers ontop di mata." |
Skip Twitter post, 1 Former 400m hurdles World Champion Nicholas Bett has died in a road accident in Nandi County. |
She and Bello come from Okene and fear dey say she fit take some of di votes for di area come spoil di govnor hope to clear di votes for im home. |
Another thing we de for inside dis tori Pope Francis visit to Morocco school for Imams na first in history On Saturday, Pope Francis go do wetin no pope before am don do - e go visit schools inside Morocco wia Muslim imams dey do training.30th March 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020. |
Beyonce don take the matter sing, after e happen. |
Skip Twitter post, 4 Lilo entanglement I taut she has a boyfriend outside d hux— youth999 (@aBoyHasNooName) July 26, 2020 End of Twitter post, 4 On Saturday dem share dia first kiss togeda for inside di reality show. |
Dis na some key tins you need know about di war. |
Pope Benedict wey retire for 2013 on top im health mata say e no fit keep quiet on top di mata again. |
Five oda Ronaldo Champions League moments pipo no fit forget Real Madrid 3-0 Wolfsburg (3-2 agg) - 2015-16 quarter-final second leg Wia dis foto come from, Getty Images Real enta di second leg of dia quarter-final with Wolfsburg 2-0 down but 18 minutes into the Bernabeu game, Ronaldo scored two times to level di tie and his 77th-minute free-kick send dem go di semi-finals. |
Skip Twitter post, 2 If INEC isn't a part of our problem, was it necessary in the first place? |
Alphonse tok say plenti women dey tok say dia men don dey change. |
Easter Sunday bombing don kill 207 pipo for Sri Lanka Wetin you suppose know ontop Kenya attack French Presido Emmanuel Macron also condemn wetin di attackers do for Sri Lanka and say "France go stand with di kontri at dis time of need". |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.