text stringlengths 21 14k |
|---|
Video of Mamoudou Gassama as im take fly from floor to floor don go viral for social media. |
Government of Denmark don apologize to Ghana for di way dem put hand inside slave trade. |
Im tell tori pipo say goment bin don give notice make dem no build for di land, and say dem carri di mata go court wia goment win di case. |
De Lionesses qualify for 2018 competition afta deh bi lose for finals for Super Falcons of Nigeria for 2016 AFCON weh Cameroon host. |
Im be African king wey dey for 14th century and di tori be say im be di richest man wey don ever live for world. |
Ken Nnamani - South East Di Nigerian politician wey be from Enugu state, na di former Presido of di Nigeria Senate from 2005 to 2007. |
Di presidents of Chad, Cameroon, Niger, di Central African Republic and Benin go show for di meeting wey Nigerian President Muhammadu Buhari go siddon as chairman. |
Why BBC Pidgin Facebook Live with Dino Melaye no work |
Na truck wey hook for gutter Anoda eyewitness wey agree wit di first tori also add say na truck wey hook inside gutter along Adegbola Olujobi Way burst one gas pipeline as im dey try to find im way out, e come make gas shoot enter air and then begin spread. |
Di Peoples's Democratic Party lawmaker wey make di announcement inside press conference on Thursday for di PDP headquarters say e go "restore di long lost reputation of di state." |
Another thing we de for inside dis tori Dr Stella Immanuel biography: Doctor in hydroxychloroquine video wey Facebook & Twitter delete bin declare say Covid-19 pandemic na diabolic spiritual battle inside America Frontline Doctors video28th July 2020 Dr Stella Immanuel hydroxychloroquine video: Trump defend Houston doc... |
Why we reduce cost of JAMB, NECO, Basic forms - Nigeria Education Minister Five tins you must know before you use agent to process overseas school admission Di schools wey get lawmakers go-ahead include: Federal Polytechnic,Kabo, Kano State (est.etc)Bill,2018 Federal Polytechnic Daura, Katsina State(est.etc)Bill,2018 F... |
Nigeria: JAMB don release cut off mark JAMB question - How snake take chop N36 million? |
Please Waje, there is no excuse for failure. |
I am forever in debt to this man. |
_ Yes, this put me out of my comfort zone, but I wanted to do it because it’s an issue that affects all women of all colors, all around the world. |
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Actress Viola Davis lead di tributes to Cordero on social media Actress Viola Davis lead di tributes to Cordero for social media. |
But oda report be say di reason Saraki block Akpabio na say di former Akwa Ibom govnor microphone no dey work well and Saraki ask am to use anoda microphone - Senator Ali Ndume own. |
Last July about 200 people die for western Japan, for di worst flooding disaster for di kontri for many years. |
Pipo start to look di tori one kain wen American media report say im fit don pay two brothers to plan di attack. |
Di mata suppose make pesin wonder whether di professor go embarrass Ogechi like that if to say her skin dey white like im own? |
Sisiku Julius Ayuk Tabe and nine odas di serve life sentence for seka secession and terrorism. |
Meningitis: Why be say Nigeria dey do routine immunisation? |
Dem attack Metele, Buni Gari and Baga for da invasion on December 26 and 27, 2018. |
Rivers flooding: 'We dey use canoe take enta our house' 15 October 2019 Wetin we call dis foto, Di canoe wey pipo dey enta take rach dia houses for Rumuokwurushi dey charge N100 per drop Pipo for Rumuokwurushi community for Rivers state Southern Nigeria say dem dey use canoe take enta dia house. |
Dis na wetin Gbenga Omotosho, di Editor of The Nation newspaper tok. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Some odas dey accuse goment say dem dey suffer kontri pipo too much and no want make dem enjoy anytin. |
Find new list of Nigeria local airports wey don open for flights "Tins hard o. |
Thousands of drivers dey drive witout licence for Lagos - FRSC Lagos State goment cut warning say poisonous ponmo dey market Many of di biggest African and Nigerian stars wey don play football show face for di match wey plenti pipo watch for Agege stadium, Lagos. |
Na race well run and victory well won. |
For Africa, most women still dey do house work plus oda kain work dem wey nobodi dey pay dem unlike men. |
Di gofment set am up to try settle fulani herdsmen wey dey mostly travel wit dia families. |
#BigBrotherNaija: Why di show get plenti hype 16 April 2018 Wia dis foto come from, @bigbronaija Wetin we call dis foto, Dis year, na 20 pipo drag di money No be lie say Big Brother Naija don take ova, for di last few months. |
Dem point out say militants for di oil-rich Niger Delta region of Nigeria no dey cause wahala to oil production again. |
Nnamdi Kanu: Court order Senator Abaribe and odas wey bail Biafra leader to pay N100m each |
"My broda bin travel to Libya for some months and e only call us twice. |
Skip Twitter post, 1 End of Twitter post, 1 Questions still dey continue as di number of Covid-19 case for di world don clib to ova a million. |
Coronavirus lockdown: 'Now I dey fear for my life' |
No carry wife, girl friend enter camp' - Rohr to Super Eagles19th January 2018 "Na me tell Wenger to allow Iwobi play" - Rohr20th January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn p... |
At least six of dem get vaccination yesterday, according to one source from di Ebola response coordination team. |
Na im be di big question for di 2019 Africa Cup of Nations tournament wey dey happun for Egypt. |
Even now fighting for de two regions na every day and pipo di suffer, deh no for get motor for go anoda place, chop di scarce and deh di live na inside fear. |
Another protest don happen for Togo as thousands of women enter street of di country capital Lome to tell President Faure Gnassigbe make im comot for office. |
Kasala bust when number of new investors begin reduce, so old investors no come see dia capital or even profit sef. |
One parenting coach - wey mean say di pesin sabi how to helep pipo dey tink pikin mata as dem dey grow - don share tips of how to survive dis lockdown togeda wit pikins wit . |
Di teams come up with two-two names each of housemates dem want to dey up for eviction. |
Tori be say dis summit na strategy for UK to become di biggest investors for Africa even though trade volumes between kontris like China and India for Africa don grow well-well. |
Amnesty international bin condemn Nigeria army for di killing say di Shia protesters been dey peaceful. |
For Northwest and Southwest regions, human rights no di exist, deh di kill pipo any how, arrests weh deh no follow correct process, torture, some kana inhuman treatment, kidnappings, burn-burn villages and schools, Felix Nkongho Agbor Balla, Director for centre for human rights and democracy in Africa, CHRDA and Colber... |
Germany go return di Stone Cross dem cari from Namibia |
12 suspects were arrested, with 10 cars recovered. |
I assure them that on getting to office one of the first things I would do is to abolish the anti-gay law. |
pic.twitter.com/8OLTcb8mP6— Josh I (@sire_liljosh) May 16, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 I'm not boarding Uber again, I need to be entering danfo, hopefully one day I'll meet Otedola pic.twitter.com/zbUsSPb9Er— ♚ Ugℓу Nαke∂ Gυу (@t_riumphant) May 16, 2018 End of Twitter post, 3 Femi Otedola na Niger... |
Di two secretly marry before di rapper propose to her onstage for di Power 99's Powerhouse concert for Philadelphia for October. |
Prince ‘The Buzz’ Larbie: Meet Prince di boy wey fit be world fastest 7 year-old boxer |
"Nigerians dey born 14,000 pickins per day. |
In paddy rapper Pope Skinny post video of Shatta as dem circle around for group inside dey pray. |
But one case wey make supporters of no-flogging - most of dem parents - get ginger to carry dia mata for head na di 2018 case of di teacher wey beat im student to death for Bukoba, north-west of Tanzania. |
Cameroonians go vote for new leader for October 2018, to replace or keep Paul Biya, wey don dey power since 1982. |
Dis one na afta her performance for London for November wey make pipo sama am plenti accolades. |
Na so many pipo gada Macron alias mob am as e waka around di city of Beirut. |
E neva tey wey Nigeria blogger Linda Ikeji comot with pregnancy afta she don dey say she go dey celibate. |
Im and im gang dey accused say dem kill several innocent pipo including di special assistant to govnor Ortom on security according to authorities and sake of dis and oda crimes, security agencies don dey look for am tey-tey. |
Power don change hand for Sierra Leone Dem tok about how di economy of Sierra Leone go take move go front and also wetin go be di kontri agenda. |
Study Law for University of Calabar and attend Nigeria Law School for Lagos E do work as teacher and for small time practice for Paul Usoro and Co. wey be law company Work for EMIS Telecoms Limited wia im become company Managing Director Joy Nunieh full testimony on 'Apkabio oath', 'NDDC dollars', oda accuse she tell N... |
Rema: Dumebi bobo Divine Ikubor don drop 'anoda banger' |
Dis Tribunal go chook eye into any petition wey arise from dat election. |
"For example, im tell me to raise memo to use mago-mago take give contract to flood victims for Niger delta," she tok. |
Racers dey collect point until di final show down race for November wey go decide di winner, di pesin wey get points pass. |
Bitcoin na di largest cryptocurrency for di kontri and e dey trade volumes around N1billion a week. |
Im dey work for University of Yaounde II and for 2005 wen im still be student, im school mates dem accuse am say im help goment to stop strike for Cameroon universities. |
Another thing we de for inside dis tori Video, Democracy Day: 'Buhari still belong to nobodi and to evribodi'?29th May 2018 This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino26th May 2018 Five states for South-West Nigeria don declare public holiday on June 1210th June 2018 Democracy Day June 12: 'I stop to... |
Justice for Uwa: Rape story of Vera Uwaila Omozua provoke President Buhari to give marching order to Nigerian Police 2 June 2020 Wia dis foto come from, Uwavera Omozuwa/facebook Wetin we call dis foto, Uwavera Omozuwa dream na to become a nurse Di Nigerian goment don vow to make sure say all those wey get hand for di r... |
Billionaire Femi Otedola enta molue bus but nobodi recognize am |
Another thing we de for inside dis tori I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 Carlo Ancelotti: Everton don appoint Champions league winning coach as manager21st December 2019 Jose Mourinho: Tottenham appoint di special one to replace Mauricio Pochettino as manager20th November 2019 SuperSport reac... |
: See four ways di Black Panther star inspire kids and adults inside Africa30th August 2020 Kissing Booth 2 review: Meet Beth Reekles, author wey inspire di Netflix movie wen she be 15 years old25th July 2020 Video, Love you forever: “I wait for my husband for 16 years, before e comot for prison”9th July 2020 Beyonce a... |
Ghana government wan pass law to criminalise ‘inappropriate’ content for social media 23 October 2019 Wia dis foto come from, PA Government of Ghana give indications say e lef small dem go start criminalise inappropriate content wey people dey share for social media top. |
Ariana Grande fans no like di way Pastor hold her for bodi Morgan sharperly reply back: Skip Twitter post, 4 Hi Ariana! |
She no respond but change di topic before Neo waka come meet dem. |
"Hospital staff say we get for argue wit dem, if family no gree sign deh, no die body. |
How di mata happun Na on August 12, 2015 na im Dahiru take Ese from her home for Bayelsa to Kano wia dem marry her give am and change her name to Aisha, afta dem convert her to Islam. |
Another thing we de for inside dis tori Anglophone Crisis shatter over 10 years investment for pipo wit disability for North West Cameroon Pipo wit disability get disadvantage and de crisis don make dia problems double as deh no fit run weh deh attack village.6th August 2019 De one we dem don look 2:22 Video, Jane Rich... |
Technovation 2018: Meet di Nigerian girls wey win Silicon Valley competition wit fight fake medicine app 10 August 2018 Wia dis foto come from, @technovation Wetin we call dis foto, Di team name na Save-A-Soul One team of young girls wey represent Nigeria, dust America, Spain, Turkey, Uzbekistan and China to win di jun... |
On di 27th of Febrruary, Nigeria confam dia first case of coronavirus afta one Italian citizen wey dey work for Nigeria return back from Milan, Italy to Lagos on 25th February. |
Akon don get land to build im own city for Senegal |
Its been 9 months since they were kidnapped. |
Maximum of 10 sex workers fit work hia at di same time. |
"Di Benue-based armed criminal group wey Terwase AKWAZA dey lead wey pipo also sabi as Gana dey commissioned to strike soft targets for Benue, Nassarawa and Taraba." |
Dapchi Girls: 11-years-old pickin dem follow inside who dey miss 28 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, E don pas one week when di girls dem dey miss 11 years, 12 years and 13 years old dem join di girls wey dem kidnap from di Government Girls Science and Technical College Dapchi,... |
Tanya Cohen from Business Unity South Africa (Busa) say e send "good signals to get qualified ministers like Dr Naledi Pandor as International Relations minister". |
Di accident happen for Iju-Ishaga area of di state for Thursday morning. |
Im tok say, "of course we fit say Marhaba play big role for our careers as Kannywood actors sake of say na very historic place for feems for northern Nigeria" Wia dis foto come from, Ali Nuhu Mohammed Wetin we call dis foto, Ogbonge Kannywood and Nollywood actor Ali Nuhu Mohammed Kannywood ogbonge director Babangida Ba... |
Skip Twitter post, 4 End of Twitter post, 4 I no get any issue wit Seyitan and I go always support her no mata what but I believe say dey under undue influence on dis mata wit elements wey wan use am for dia own agenda. |
resident Buhari dey go London go chill for 10 days 1 August 2018 Wia dis foto come from, Bayo Omoboriowo Wetin we call dis foto, Na London President Buhari dey usually go wen im wan see im doctor, but dis time na vacation im dey go Nigeria President Muhammadu Buhari go begin 10 days vacation from dis Friday. |
While President Cyril Ramaphosa dey apologise for xenophobic attacks, di Mayor say im no get any apology. |
he uses comedy to help ppl feel better ab how f-ed up things in this world are. |
Sarah Huckabee Sanders Wia dis foto come from, Getty Images Sarah Sanders serve for di office of di Press Secretary afta Sean Spicer bin comot. |
e add say dem really miss oga Nkurunziza well-well . |
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Detainee for seka Anglophone crisis don die8th March 2018 Anglophone Crisis: Group di call for direct government and Anglophone leaders dialogue5th March 2018 Cameroon: Anglophone crisis don make rights Group organise debate for Internet shutdown17th January 2018 Top To... |
Skip Twitter post, 1 Hawa Koomson is not deserving of a ministerial position. |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.