text
stringlengths
21
14k
Video: Mansur Abubakar Another thing we de for inside dis tori World Malaria Day 2018: Pawpaw leaf and oda local medicine wey fit treat di sickness25th April 2018 No jobs for Nigerians wey dey China - Diplomat19th February 2018.
#ZamfaraKillings pic.twitter.com/zPMYdxJN60— olamilekan Olayiwola (@Abworld) April 7, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 Stop the incessant killings in Zamfara.
He described it as rare but normal.
Lagos APC primaries: Wetin Govnor Akinwunmi Ambode fit do next as im don lose 3 October 2018 Wia dis foto come from, AFP/GETTY IMAGES Wetin we call dis foto, Govnor Akinwunmi Ambode Govnor Akinwunmi Ambode no go too jolli as im rival, Babajide Sanwo-Olu don gbab di flag for di ruling All Progressive Congress (APC) to contest di Lagos state govnorship election for 2019. Who go believe wen dem crown oga Ambode for 2015 as lord and master of Lagos na only one term of four years im go do instead of di normal two terms as e don be from time?
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 And Gucci Mane follow join.
Local media report say e reach 11 senators wey follow Melaye enter court.
Onnoghen deny all di charges and e still de trial for Code of Conduct Bureau.
Di first Nigerian to win na Sikiru Adepoju for 2009 with di "Global Drum Project" album e collabo do with Mickey Hart, Zakir Hussain, and Giovanni Hidalgo.
MSME Survival Fund say di feature wey go allow pipo add dia workers no dey launch till 1st of October, 2020, so for now e no go work.
Jambai say make pipo no panic even as sabi pipo continue to dey chook eye inside di mata.
President Buhari tok dis one on Sunday for Nouakchott, Mauritania where di 31st summit of di African Union (AU) dey happen.
We no fit ignore Cameroon crisis again for we big agenda - United Nations “Ah shock, craiy wen deh say ma pikin get cancer”- Lizy Fawoh Mayor even go for Soppo market for push pipo make dem open dia shops, some pipo di try for sell dia tins, but weh deh separatists fighter start shoot Major and e guards dem too disappear resident tok.
Among dem na top Cameroon producer, Agbor Gilbert Ebot, wey wan friend Kiki before-before.
Yesterday, all di English teams wey play do very well.
Why Cristiano Ronaldo rape accuse dey worry Nike Stop to dey harass women - Amnesty International to Nigeria Police She say she bin settle out-of-court wit di Portuguese star for 2010, but decide to open di case again for 2018.
Mr Jordaan lawyer, Mamodupi Mohalala-Mulaudz, talk im mind for South Africa radio station 702 for Tuesday night, after Ms Ferguson first talk to di same station say she dey think am whether she go carry di mata go court.
Wia dis foto come from, NURA GARSO Wetin we call dis foto, Survivors of di Zamfara attack wey dey receive treatment for hospital.
Na ANC secretary-general, Ace Magashule tell tori people say di most powerful committee for di party wey get di ogas-at-di-top (di National Executive Committee (NEC) agree say na sharp-sharp dem go remove Zuma, but dem no mention any time wey e go happen.
Investigative reporter Anas Aremeyaw Anas go undercover for Ghana, im expose one Covid-19 scam wey worth thousands of dollars.
AS Roma na club wey get style for social media, and di way dem dey take do tins get swag wella.
"I no dey aware of any video, I neva see am."
We wan sidon with goment and security agencies to strategise how to stop dis sea pirates to dey operate.
Food and Drugs Authority warn Ghanaians over 41 skin bleaching products 5 reasons why shisha smoking bad pass cigarette Sabi pesin, Dr. Chuma Thomp wey follow BBC Pidgin tok say di kidney dey very important to di body as e dey epp remove all di tins wey di body no need and e dey also epp produce blood.
E also add say couples dey less intimate than before.
Another thing we de for inside dis tori Indian Flood: 'Na rat cause am' - Minister3rd September 2017 India farmers say dem no want 24-hour light28th September 2017 Indian woman divorce husband because dem no get toilet21st August 2017 Top Tori AS E DE HAPPEN Youths dey protest say "Ondo no be Lagos" ahead of Saturday vote Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
And when message don komot say de person no fit komot for kontri de next thing na for appear for court.
ameroon go elect senators for March 8 February 2018 Wia dis foto come from, SEYLLOU Wetin we call dis foto, For yi new year address President Biya bi say 2018 na important election year 2018 election process for Cameroon don start as President Biya sign decree weh e fix election date for senators.
Another thing we de for inside dis tori Gareth Barry and other players wey hold record for Premier League26th September 2017 Video, Usain Bolt bang im first goals as professional footballer12th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
I no believe am wen Beyoncé call me - Yemi Alade Skip Twitter post, 1 what J Hus’ neighbours see every morning https://t.co/rChF448uGk— J (@Josh19XX) September 19, 2019 End of Twitter post, 1 Skip Twitter post, 2 Jhus should use some of this black magic on this brexit— D (@d_opei) September 19, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 Juju J Hus changing the weather after stepping out the studio pic.twitter.com/OZTI5UeFr8— Xhmley² (@Xhmley) September 19, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 Me wondering if Jhus was actually good or whether the Juj made me believe he was pic.twitter.com/PCjs2vxZFx— Not your average Libra (@CYxng) September 19, 2019 End of Twitter post, 4 Skip Twitter post, 5 @Jhus a new opponent has stepped into the ring https://t.co/RKHbAGe2u2— Sugar Coat (@NotAYesMann) September 19, 2019 End of Twitter post, 5 Skip Twitter post, 6 J Hus on his way from Gunnersbury park pic.twitter.com/g6dUIcc3NY— M E S T A (@MestaMarleyy) September 19, 2019 End of Twitter post, 6 Later, e be like say J Hus wan come change mouth for wetin e first tok for anoda post.
Di outbreak meet some of di criteria for global emergency as na extraordinary event wey fit spread internationally.
Nah 846 people lose dia life for di Violent clash between security forces and protesters and over 6,000 injure Protesters still retaliate burn over 90 police stations across di kontri.
Na dat time she sabi say her life get value.
See di list of Nigeria Govnors wen don get coronavirus and how dia health dey now Lockdown in Nigeria new rules allow schools, flights, interstate movement to resume "I dey asymptomatic, I no dey feel sick and I no dey feel one kain, but my doctors don decide say make I take normal treatment and self-isolate."
Posted at 15:35 9 February 202015:35 9 February 2020 Mbororo women dey contest for be councillors for di election Meet Aeisatu Bouba,civil society leader weh deh coach mbororo women for be councillors.
Mugabe bi be na Pan Africanist, pesin weh e bin wan make Africa unite, e fight for take over from colonial masters, and na one leader weh Africans bin bi proud of".
Sake of wetin happun, di youths inside di state come vex entea street do protest and call on di goment to do something about di way wey SARS and oda security officials dey harass young men for Osogbo.
Skip Twitter post, 6 Good morning.
Harry Uzoka death: Police charge two over murder of popular model
Another thing we de for inside dis tori Video, Lagos: Building collapse for Alaba29th August 2017 Ibadan Building Collapse: Dem don rescue seven pipo wey trap16th March 2019 Port Harcourt building collapse: If anybody wey trap inside now dey alive na miracle - NEMA10th December 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?57 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Anglophone crisis: Rights groups say United Nations Security Council dey keep quiet.
Google Station: VP Yemi Osinbajo dey hope make correct internet dey inside market Dem no support media player for your device Google Station: VP Yemi Osinbajo dey hope make correct internet dey inside market 26 July 2018 Google don launch free internet service for Nigeria wey dem call Google Station.
"if ah wan calculate all de moni weh ah don spend till now, e go don reach FCFA 40m ($6307)".
Huawei tok for statement: "Huawei go continue to use Android OS and ecosystem if goment for America allow us to.
Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Kenyans sabi Speak Pidgin?
Another thing we de for inside dis tori Separatist leaders sentence dey make pipo fear for Anglophone schools22nd August 2019 Cameroon Anglophone regions: Why schools dem no fit start effectively3rd September 2018 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020.
Some dresses are pretty, some are challenging.
Oga Mohammed tok say di clone tori na one wey surprise am.
Dis one mean say, e dey possible make vaccine no ready at least till di middle of next year.
In fact, for di continent, some small kontries better pass "di giant of Africa" wen it come to dis light mata.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Indomitable Lions bin no qualify for Russia World Cup For some taim as Fecafoot and Sport Ministry no di fight cold war and ministry bin want make normalisation komot make na pipo weh deh elect hire coach.
EU talk say desertification fit make plants and animals die.
Na katakata wey cause stampede as some pickin dem mash-mash odas as dem deh fear, na im four die, and nine dey for hospital.
Another thing we de for inside dis tori Meet di Nigerian designer wey don dress Beyonce, Wizkid and oda celebs2nd April 2018 2:12 Video, New Year's Day: Meet di Nigerian designer wey 'change' di way pipo dey look Agbada, Duration 2,121st January 2020 Video, Meet Clay, di ‘Nigerian Rock Goddess'23rd December 2019 Video, Edwin Okolo: Di designer wey dey knit clothes machine no fit do26th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Arsenal bin don nack di Italians 2-0 for dia first leg last week but na Milan open yesterday match with di first goal as Hakan Calhanoglu score one long sweet shot from more than 30 yards.
Kwesi Nyantakyi resign from Caf and Fifa For de video inside, one fit see as Mr Nyantakyi dey promise people contracts using President of Ghana, Nana Akufo-Addo en name, collect money put plastic bag inside den stuff.
Cardi B end di statement wit di explanation say di men she dey refer to for di old video na men she date or dey involved wit, and dem dey "conscious, willing and aware".
Wia dis foto come from, Getty Images Ghana Ghana na di least corrupt kontri for all di kontris wey dey dis list as dem carry 80th position for di 180 kontris, however di Corruption Perception Index call dem out say dem be one of di kontris to look out for.
Tins wey you suppose know about Ize-Iyamu, di new APC govnorship candidate of Edo State "I no see am as godfather, e help me, just as I help am, even before e become govnor, e tok am.
Skip Twitter post, 1 The men suspected to have carried out the shooting of Kolade Johnson have been apprehended and subjected to internal disciplinary procedures.
Skip Twitter post, 1 Back from Germany, President of @NGRSenate, @DrAhmadLawan and other distinguished colleagues and friends were among the first callers.
Africa coronavirus infection cases witness 20 per cent drop
Some of di lawmakers of di house come suggest say since di former govnor an di officials wey work with am don get invite by di two committees dem to come ansa question and dem no gree show up, make dem issue warrant to arrest dem.
Read the Transcripts!— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) February 6, 2020 End of Twitter post, 1 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, The impeachment saga from beginning to end Another thing we de for inside dis tori Nancy Pelosi explain why she tear Donald Trump 'State of the Union 2020' speech House Speaker Nancy Pelosi wey be Democrat no waste time tear di copy of Donald Tump 'State of the Union 2020' speech ontop stage.5th February 2020 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Adeosun warn people wey dey use wayo tax certificate wey no dey equal to di real money wey dem dey collect and she come hail di all whistle-blowers for all di information.
Hon Gwarzo tell Daily Trust tori pipo.
17 year old boy 'blind' sake of im dey chop only chips and white bread 4 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Experts don sama warning about di risks of chopping too much junk food afta one young boy develop permanent sight loss because say im dey chop only chips and crisps.
Liverpool bin dey find dia 18th back to back league win to equal Manchester City ogbonge record dem set between August and December 2017 but get to settle for one point afta none of dem fit win.
24 clubs wan chakara Cameroon football Why women footballers no dey collect di same winning moni as men?
Di license wey start from Tuesday go allow Huawei to take action and provide all di service and support wey include software updates or patches to Huawei handset wey already dey available to di public before May 16 2019.
Wia dis foto come from, PIUS UTOMI EKPEI Wetin we call dis foto, One Ghana lawmaker Joyceline Tetteh even want every young girls to sabi condom 'Pregnant girls no go show for court' She feel say na busy bodi, plus say guys dey use girls wey eye never tear, some mama and papa no dey fit control dia girl pickin dem, anoda thing na because of drug abuse, pressure from dia friends and age mates and lack of sex education dey cause dis kain palava.
Shariah get sentence for every kind of crime."
Goment don come out to deby di tori.
"I hereby suspend di payment of di money for all our schools.
"To tok dey consume more energy and sign language dey chop less energy, for me anytime wey I dey wit pesin wey sabi sign language even if e sabi tok, na sign language we dey use yan and e dey sweet."
Why over 400 Nigerians dey China prison
Another thing we de for inside dis tori Why Nigerian Labour Union fit strike again8th May 2019 Presidential Election Tribunal don begin sitting for Atiku petition against Buhari8th May 2019 Jollof rice cheap pass to cook for Onitsha and Awka inside Nigeria8th May 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Human Rights Watch still say since early 2015, na at least 100,000 refugees na im Cameroon don deport by force, while for di first seven months of 2017, na 4,402 refugees dem don comot, and most of dem na women and pickin dem.
Dem add say di committee don even submit report but na di transition process for di ministry na im delay di process.
Na for 3 December 1959 naim dem born Victor Fingesi and im come from Okrika local goment of Rivers State.
''If you ask me, l try no be small, evri question dem ask me, l drop answer wey make sense''.
Jet Li manager say di actor no get any health wahala
She no know how she go handle di mata because from wia she bin come from, dem no dey even tok sex dia.
Another thing we de for inside dis tori Lang'ata fire: "Water no dey to kwench di fire"29th January 2018 0:11 Video, Fire Service don quench di fire for Lagos gas explosion, Duration 0,1115th January 2018 Anglophone Crisis: Cameroon goment, Ambazonia separatists accuse each oda as Kumba hospital fire kill four12th February 2019 1:41 Video, Balogun market fire: Wetin you suppose sabi about Lagos Island market fire, Duration 1,415th November 2019.
“For de pass moons ah nova laugh, only fright, fear, deh di shoot for dis side you wan hear say deh don kill your sista, neighbour, you run go enta under bed, under pillow, just laik dat na so we bi di live for Bamenda”, Ntungwen tok Na de first taim weh comedians for Anglophone and Francophone regions dem di do show for de same stage.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Lionel Messi don score 699 career goals Messi free-kick na Barcelona best chance for di match although Luis Suarez first-time strike for die minute for almost enta net, but Sevilla get chances too for di match - Ocampos and Munir El Haddadi force two smart saves from Ter Stegen from close range for first half.
What really happened when monkeys entered H&M pic.twitter.com/7j98IVjKDH— Man's Not Barry Roux (@AdvBarryRoux) January 13, 2018 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 #H&M EFF members in Polokwane have shut down the store at Mall of the North.
Chairman of di EU, Donald Tusk na im announce di approval wey happen one hour afta di leaders gaday for one meeting for Brussels.
Nigeria Election: INEC say Permanent Voters Card go dey ready by May ‘Dancing Senator’ go represent PDP for Osun govnorship election Wetin we call dis foto, Pipo ask di candidates plenti qweshions More than 40 pipo dey drag to become di next govnor but tori be say di battle na between dis five candidates.
Dis style wey dem dey attack awa successful black men don too much.'
She tok say "my scars make me beautiful".
pic.twitter.com/F1u4GsrjKH— Orlando Police (@OrlandoPolice) September 9, 2020 End of Twitter post, 1 35 year old Ofori, be Pastor of Floodgates of Heaven which dey Coburn Avenue, Orlando.
Party primary : Political party primary na how dem dey elect di candidates wey go represent di party for election.
You ain’t care when Tristan cheated on you the first fifty-leven times.
From small businesses to even multi-nationals sef, many businesses dem don suffer for di pandemic hand.
I no come dey look am like work but as sometin wey I dey really enjoy.
For inside one statement, di minister explain wetin dey ground wey make pipo dey feel say na october be di date of resumption.
>> https://t.co/5ciI0VudaS pic.twitter.com/tJhYXO0VN9— EFCC Nigeria (@officialEFCC) December 21, 2018 End of Twitter post, 1 Union bank give EFCC mouth back say dem too quick rush judge and conclude di mata, say di men no do anytin wrong.
Skip Twitter post, 2 Pastor Ibiyeomie... Whatever you think about Daddy Freeze, and I have my issues with him.
Roll di ballot paper wen you finish.
Till now di gunmen dey inside one building near dey hotel and dem no fit escape as dem and security forces dey do gun battle since yesterday.