text
stringlengths
21
14k
Na about 65% come out to vote for di parliamentary and provincial elections - compared to di 73% wey register five years ago.
Another thing we de for inside dis tori South Africa meet wit African Ambassadors over attack on foreigners30th March 2019 Nigerians wan end killings for South Africa3rd September 2017 Dem don kill anoda Nigerian for South Africa13th April 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers48 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
"Shoot-shoot happen, with explosions for different areas overnight including where senior government officials and President Mugabe im private house sef dey."
C - Dem dey also consider how strong di confederation be.
UFC 251: Full fight card Main card Kamaru Usman (c) vs. Jorge Masvidal - Welterweight Alexander Volkanovski (c) vs. Max Holloway - Featherweight Petr Yan vs. Jose Aldo - Bantamweight Jessica Andrade vs. Rose Namajunas - Women's Strawweight Amanda Ribas vs. Paige VanZant - Women Flyweight Another thing we de for inside dis tori McGregor vs Khabib: Why dia fight neva finish?8th October 2018 Kamaru Usman: Meet di first African Born, Nigerian Champion for UFC history3rd March 2019 Kamaru Usman: Who be dis Benin boy wey give UFC nightmare4th March 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal56 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Kolade killers must face di law - Buhari Why we fit stop pipo wit tattoos and dreadlocks - Nigeria Police Afta di trial dem find one of di officers, Inspector Ogunyemi Olalekan, guilty.
As pipo no dey go out as before, dem don begin find fault for evritin so e dey bring conflict for so home.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Vigilante people for Bakin Kogi, Kaduna state, northwest Nigeria dey look di damage after herdsmen attack di village on 24 February, 2017 Some people for social media no like wetin talk.
Im be di leader wey serve pass for di East African kontri, afta e serve for 24 years - from 1978 until 2002.
Wen dem finally collect di bag, everitin plus including di plenti American dollars, phone, wrist watch dey inside.
According to Opeyemi, police bin dey also get accommodation for dia various barracks wey dey di kontri.
The United States is ready to embrace peace with all who seek it.
E no dey move again, Dem carry am with ambulance go Hennepin County Medical Center.
But I'm dey vex cos I'm tink say I no wan see am again.
Siasia bin coach Nigeria between 2010 - 2011 and also coach di kontri Under-20 and Under-23 sides wia im win silver medal for di Beijing Olympics games.
Dem say US embassy no comot demself from President Trump in statement: Skip Twitter post, 2 Sadly nothing in this tweet indicates your show of disapproval for what @realDonaldTrump said.
And no try us", na di exact words wey President Trump give as warning to North Korea leader Kim Jong-un on Wednesday 8 November when im dey talk to South Korea parliament.
From Cameroon to Ghana to Equitorial Guinea and Nigeria speakers say pidgin language go soon grow pass other languages for Africa.
Minister for Post and Telecommunication, Mme Libom Li Likeng nee Mendomo Minette bi present dis Cameroon made drone dem for public for inspire young pipo dem.
(L-R) Gwyneth Paltrow, Angelina Jolie, Cara Delevingne, Lea Seydoux, Rosanna Arquette, Mira Sorvino Police for inside US and UK don begin investigate all dis accuse.
Another thing we de for inside dis tori "I go tackle dirty for Lagos" - Governor Ambode21st January 2018 Lagos: Nigeria megacity dey battle dirty15th January 2018 How you fit stop plastic doti for environment12th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: Rochas Okorocha want army help to fight marijuana5th February 2018 Governor Rochas Okorocha don give suspected 'Omoku New Year Day killers' amnesty7th February 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
But now, di writer don change mouth again, dey predict say di world go end on 21 October 2017.
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police Force don arrest applicants4th February 2018 Ghana police dey cooperate with UN ontop sex abuse allegations26th February 2018 Ghana: Social media dey shock over how dem leak Police exams20th December 2017 Ghana: Police dey search for 7 escapees22nd January 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Operation Sting: Army vow to sweep Rivers within hours, Police promise sanity within one month
"After some time, pipo wey no gree stay sef come dey receive call with threat of losing dia job because dem need pipo to dey run shifts with pipo wey stay.
Wetin we call dis foto, Ebute Ilaje na riverine slum for Lagos Ebute Ilaje na riverine slum community and most of di pipo wey dey live dia dey depend on water vendors, wey pipo dey call Mai Ruwa, wey mean water seller for Hausa to get dia water.
Di Minister of Labour and Employment, Chris Ngige, say goment dey take all necessary steps to address ASUU demands.
"We don partner with some of dis state governments or state directorates or agencies to solve dis problem."
Dexamethasone medication fit be life-saving coronavirus drug
Liberia: "Election 'pause' bin dey slow things down"
Because of di coronavirus restrictions, political rallies - wey help Trump well-well for im 2016 campaigning don dey impossible dis recent weeks.
However, di EFCC tok say dem pay di security agents less dan N3bn of di money while nobody know wetin happun to di remaining money.
Tanzania: New medicine dey kill mosquito troway Dem no support media player for your device Tanzania: New medicine dey kill mosquito troway 24 August 2017 Almost all di 500 million cases of malaria every year dey come from Africa.
According to de gardener, Mr Botchway, you go fit see say he den de killer or killers struggle before he die.
Real Madrid go wan defend dia title, why other clubs go dey look to wrestle am comot for dia hand.
Another thing we de for inside dis tori Dapchi Girls: Boko Haram don return kidnapped schoolgirls21st March 2018 'Army no shake body quick ontop Boko Haram warning' - Amnesty International20th March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Walahi— Blackboy (@Ben_Benz01) December 18, 2018 End of Twitter post, 12 Skip Twitter post, 13 You left your 7 week old baby because of Adekunle Gold's concert....
As Kanye tok am for im music, "wetin no kill you, go make you strong."
ria: How Customs seize 1,100 guns for port 11 September 2017 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria Customs seize guns for border Nigeria Custom Service don seize 1,100 pieces of guns wey dem dey call pump action from arms smugglers for Lagos port.
Another thing we de for inside dis tori June 12 Democracy Day: Wetin you suppose sabi about Nigeria new public holiday12th June 2019 June 12 in Nigeria: MKO Abiola National Stadium fotos on Wednesday 12 June 2019 wen President Buhari rename am12th June 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Anas Aremeyaw Anas - Coronavirus: 'I dey support herbal medicine manufacturers, but some of dem just be hype' - Anas Aremeyaw Anas 30 June 2020 Wetin we call dis foto, Anas be undercover journalist wey discover quack doctors Investigative journalist, Anas Aremeyaw Anas reveal say en reason for going after local herbal manufactures wey dey claim Covid-19 cure be sake of dem dey deceive people.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, Shell don face serious palava with di people wey dey oil producing areas Mr Hodler talk say, "Di Nigerian government no regulate dis oil companies at all.
Another thing we de for inside dis tori Nnamdi Kanu: ''We get hope because our leader dey alive'' - IPOB20th October 2018 Nigeria: 'Biafra IPOB secessionists na still terrorist group' - Court18th January 2018 Nigeria: 'IPOB na terrorist group'21st September 2017 Nigeria: Military say IPOB na terrorist group16th September 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
(SkySports) Swansea defender Alfie Mawson dey set to leave di championship club to join newly promoted Premier League club Fulham.
When you buy land you fit keep am till di moni wey dem dey take buy land for di area you buy increase.
Buhari don agree for N30,000 minimum wage - APC National Assembly, Sai Baba, Dogara, di oda serere wey make Buhari N8.83trn #Budget2019 different "NEC don order say make all industrial unions and state councils mobilise dia workers and work wit oda labour unions for dis ogbonge protest" Na so di statement tok.
Many companies like Chi-Hi, Kirin, Suntory and Asahi don dey do dis kain drink and e get different flavours like grapefruit and lemon.
Her papa wey travel go America wen Kadijah be one years bin don do her papers for her to travel go join am before di tragedy happun "She be very very smart girl, she grow up very fast.
"Third, as you dey outside di kontri, make you no forget home.
Im claim say dem mount di statue for Imo State because Zuma na strong man wey no go school but e still play big role for South Africa freedom.
Dem continue di debate afta di smell reduce before dem fit gada any spray come.
Dem also swear-in President Kenyatta deputy wey be William Ruto.
Another thing we de for inside dis tori S Africa: 'I don tire to eat human being'22nd August 2017 Shock, fear don follow South Africa cannibalism case2nd September 2017 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Deontay Wilder say Anthony Joshua camp dey beg for fight11th December 2018 Tyson Fury and Deontay Wilder dey use red eye find Anthony Joshua2nd December 2018 Ghanaian boxer ‘Royal Storm’ Dogboe be new WBO Super Bantamweight Champion29th April 2018 Anthony Joshua: Di one tin wey remain for am1st April 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Gambino enta wit dance, carri AK-47 kill all of dem.
oko Haram Torture Video: Nigeria army go deal wit soldier wey abuse human right 4 November 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Nigerian Army Nigeria army don promise to arrest and punish any of dia staff wey get hand for unprofessional behaviour or extra judicial actions.
Rivers state traders bone gofment ban not to sell market for street Govnor Wike cut Andoni chiefs 72 hours warning to produce kidnapped expatriates Tori be say di casualties happun wen rescue boat go pick passengers wey trap for mangroves after di pirates offload dem for di creek carry di boat comot.
End of Facebook post, 1 How many jobs dey?
Presently, di route wey be from mainland to island inside di third mainland bridge don dey open for vehicle to use.
Ash Wednesday na Christian holy day of prayer and fasting, di first day of Lent, six weeks of repentance before Easter.
Knowles: "You think say na by mistake?"
Another thing we de for inside dis tori Bayelsa Governorship election 2019: Supreme Court cancel David Lyon election, declare Douye Diri of PDP winner13th February 2020 Supreme court remove Emeka Ihedioha, declare Hope Uzodinma govnor of Imo state14th January 2020 Emeka Ihedioha: Tins you need to know about di govnor wey supreme court sack14th January 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
But as e dey follow how time don pass, dem no know di importance of di painting or di importance of di artist wey paint am until dem check im signature for google, Im tok.
Former vice president and PDP presidential candidate for 2019 election, Atiku Abukakar don condemn di recent report of attacks against Nigerians inside South Africa and say e no dey unacceptable.
Another thing we de for inside dis tori Aymeric Laporte: Man City signing fit go England to complete move Athletic Bilbao defender Aymeric Laporte fit become another record signing for di club29th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Di Speaker of di House, Mudashiru Obasa, on Thursday tok say di company bin no get clearance from di House like wetin law tok.
Sabi pipo say e be like say Juve don sabi di model to rest am well-well and use am for crucial games like dis one to deliver.
Cameroon video killing: seven soldiers appear for military court "Soldiers wey kill policemen mistake dem for kidnappers" - Army Inside di 26 second viral video, two army men wey wear uniform use swear words as dem threaten to rape women for Warri and infect dem with HIV ontop accuse say pipo for Warri kill one soja On Thursday 2 April, 2020 tori comot from Warri say one soja bin kill one boy by name Joseph Pessu, later tori be say youths of di area come use vex kill one soja.Di two sojas wey Nigeria army bin arrest bin dey react to di killing of dia colleague.
E say, "di presido for comot tell di peaceful protesters say, I dey for you, I understand why you dey vex."
Di students, wey pass 30 weigh pass wetin bin out-number di weight wey di bridge fit carry and na wetin cause di collapse," Professor Kunya explain.
BBC Pidgin na part of di £289m plan wey BBC arrange to expand to many languages like Afaan Oromo, Amharic, Gujarati, Igbo, Korean, Marathi, Punjabi, Telugu, Tigrinya and Yoruba.
Headies Awards: Davido, Wizkid and Simi shine Wia West African music groups dey?
Ibrahim Kana wey be eye doctor for Ministry of Health, say im don investigate di mata for Ruga community and say for Suleiman case, na measles make am to blind.
Another thing we de for inside dis tori Lassa Fever don kill person for Ghana2nd March 2018 Foreign Direct Investment: How Ghana overtake Nigeria as largest FDI recipient for West Africa23rd January 2019 Ghana: Flood alert for White Volta river area27th August 2017 Mine explosion: At least 13 minners don die for Ghana24th January 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?39 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,156 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
How PDP use fake foto to shame President Buhari ontop Boko Haram wahala Nigeria military say dem nack Boko Haram as Buhari dey enta Borno State Di koko of many of dis claim against di Nigeria leader na say one man Jubril Aminu from Sudan na im goment change im bodi and face to resemble Buhari, say di real Buhari don die.
Another thing we de for inside dis tori Nigeria: INEC don make chance for people to still get PVC18th January 2018 Nigeria: INEC wan allow prisoners to vote for 201925th October 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Nigeria rated low for fight against human trafficking Despite claim by government say e dey fight trafficking, di trafficking in persons report wey United State release for 2017 rate Nigeria government low for trafficking mata.
Still, I no tell anybodi about am," Adichie talk.
He work wit Proton and Lotus and e epp dem develop di position of Lotus for di Malaysian government for 1999.
Ms Yuguda say di award na "very big honour".
Another thing we de for inside dis tori Nigeria still dey number 47 for FIFA ranking17th May 2018 FIFA 2018 Ranking: See where W Africa countries dey18th January 2018 Know how FIFA take rank your country for football24th November 2017 World Cup 2018: How Cameroon win World Cup final for France11th July 2018 Victor Moses don retire from international football15th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Iran bin promise to give United States "harsh revenge" for di killing of Suleimani, and on Wednesday January 8, 2020 dem send missles go US troop base for Iraq.
Franklin Ezeona wey be president for Global Society for Anti-Corruption (GSAC) say dem don cari Pa Egbuchune mata give goment and Attorney General for Imo State Miletus Nlemedim don recommend make goment pardon di man, but di mata dey wait for Govnor Rochas Okorocha to approve am.
Another thing we de for inside dis tori Kanye West don release new album1st June 2018 Kanye West: American rapper don change im name to Ye30th September 2018 Kim Kardashian: Nick Cannon and Kanye West dey do hip hop battle on top Mrs. Kim West21st September 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem8 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, For 2014 Nigeria President Goodluck Jonathan bin sign law wey no allow same-sex marriage Village pipo attack One day for morning, like 50 pipo gada for front of im house.
Dis result na for private candidates, wey be people wey register to do exam by diasef instead of through dia own secondary school.
E don tey wey Nigerians dey beg make Mo'hits come back but dis dia latest performance raise people hope say dem fit come back again for 2018.
Tho di number of women participation for WEF increase small from last year figure wey be 22 percent.
Dem con say make people dey reduce wetin dem dey call "soft-story buildings."
Lassa fever: During dry season di killer disease dey worry, see 12 habits to prevent am Princess Igho Williams Broadcast Journalist, 22 January 2020 Wia dis foto come from, Matthieu Aubry Wetin we call dis foto, Rats wey dey cause Lassa fever plenty for West Africa Nigeria Centre for Disease Control (NCDC) don advise Health care workers to shine dia eyes well-well on top Lassa fever mata afta report come out say di disease don kill pipo for Ondo and Kano state.
Fact-check: Pastor Chris yan about 5G and Covid-19, wetin expert tok UK goment punish Pastor Chris Loveworld TV for coronavirus 5G sermon Di pastor say make Africans create dem own drugs and vaccine and no wait for obodo Oyinbo to ship one come.
Wia dis foto come from, NAF Ibadan lady 'dehumanization' suspects inside police viral video don chop arrest Group Captain Ahmed tok say di three pesins wey dey involved for di accident, wey be former schoolmates of di late Flying Officer for di Air Force Secondary School Kaduna, bin dey on dia way to visit di wife of one serving senior officer wey dey live inside di Base before di accident happun.
State Governor Tim Walz accept di responsibility but tok say "dem plenti pass us".
Nigeria: cholera don dey worse for Maiduguri
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Di Netherlands begin starting easing its lockdown on 11 May Di RIVM also issue advice for pipo wey dia long-term partners suspect say don catch di coronavirus.
US go deport 7000 Ghanaians after diplomatic agreement plus Ghana
Some believe say na greed cause am, others believe say "life na risk" and people must take risk to see if things go better for dem.
Di application dey close for 26 February 2019.
From di video wey Wilder post for im social media, e be like say im dey redi for Joshua.