text
stringlengths
21
14k
Femi Kuti: Foto dem of live performance of new album 'One People One World' 26 February 2018 Photos of Femi Kuti live performance of im 10th music album 'One People One World'.
Ira no get job - I provide for us, cook and even clean.
Another thing we de for inside dis tori Lionel Messi don win battle to use im own name take sell market27th April 2018 Lionel Messi wife don born dia third baby10th March 2018 Why Argentina coach no put Messi name for squad22nd August 2018 Ballon d'Or 2018: How Luka Modric end Christiano Ronaldo and Lionel Messi reign4th December 2018 Twitter pipo turn El Clasico to Messi vs Ronaldo7th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
6 food wey you dey chop wey fit give you cancer Cancer blood test: Nigerian Doctors dey happy 28 African countries no get cancer machine - IAEA Rachael na newsreader and presenter for BBC Radio 5 Live, her voice dey familiar to plenti pipo and she don win praise for podcast about cancer wey she join host and wey be You, Me and di Big C. Wetin we call dis foto, Bland co-host You, Me and di Big C wit Lauren Mahon and Deborah James On Monday wey be 3 September, she bin wtite for twitter say she get just days to live.
Secondly, this has legitimised every murder commited by Boko Haram on nonbelievers.
All di pikin dem wey win d competition dey go Goment Schools wey dey rural areas for di State.
Even sef, one Imam for Nghar Yelwa bin save 262 pipo wey dey run from di attackers.
Wia dis foto come from, Getty Images For over 20 years R. Kelly, wey be Robert Kelly, don dey face accuse of different sexual abuse.
Kano goment organise 30 million naira wedding for 1500 pipo
But dem dey see am as good role model for pride and freedom.
"Ah di see pikin dem di, big and small with school uniform di go school," wan pa join for tok how yi see Buea today.
Another thing we de for inside dis tori President Nana Akufo-Addo dey arrange for im special speech on 8 February3rd February 2018 President Akufo-Addo bore sey people dey charge $100,000 make dem sit close to am20th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di law show say na di neighbour duty to show care to pipo wey im dey live wit.
Democracy Day June 12: 'I stop to expect Nigeria to do di right tin for my papa until now' Daniel Semeniworima BBC Pidgin, Lagos 7 June 2018 Wia dis foto come from, Hasfat Abiola-Costello Wetin we call dis foto, Hasfat Abiola-Costello na Ogbonge rights activist and presido of Women in Africa Initiative Afta 25 years waka pass wen military goment cancel June 12, 1993 election results, Nigeria Presido Muhammadu Buhari don declare dis date as di main Democracy Day of di kontri and replace di May 29 date dem bin don dey use mark am for di past 19 years.
E later tell say, "we get for di discuss dis topic even if e no sweet for break de silence".
Federalism na ongoing tok-tok As di constitution tok say na only di Federal goment get right to do anything about defence, Tinubu tok say even kontris wey don get federalism wey long pass di one for Nigeria still dey argue on top wetin state get right to do and Federal fit do.
How many times e don happen?
Use Music If e get song wey your pikin like to dey dance or listen to, e go ginger am to wake up if you play am.
'Gambia ex- President Jammeh rape me' Gambia: Government don ban death penalty Gambia presidency ontop dia @Presidency_GMB announce di change on Monday.
Another thing we de for inside dis tori Wenger tell fans for send-off: 'I go miss una'6th May 2018 I go sack Wenger if I buy Arsenal - Dangote17th August 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil5 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Sigh pic.twitter.com/gSr2x7lH0p— Nnenda Favour Hart (@spydarweb) March 3, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 This are Abonnema people fleeing their own town.
To defend di rule of law Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, House Speaker Nancy Pelosi say di impeachment proceedings na to uphold di principle say "no-one is above the law" Professor Kimberly Nalder, an expert in US Politics at California State University in Sacramento tok say, "I tink say di main issue for some members of Congress na to show say no pesin dey above di law even if di pesin na presido."
Why di Bill dey vex pipo?
Another thing we de for inside dis tori Nigeria gofment don release 23 more names of pipo dem say kolobi money2nd April 2018 Nigerian Army $1bn: How much di kontri don spend for security?6th April 2018 Matthew Seiyefa: Three hot cases wey new DSS oga suppose torchlight11th August 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Oyema lift 131kg to get 141.6 wey be new world record and her fellow kontri woman Lucy Ejike win silver.
Another thing we de for inside dis tori Video, Covid-19 in 60 Secs: Chroloquine fit fight coronavirus?1st May 2020 1:05 Video, Coronavirus Tips: Face mask fit protect you from Covid-19?, Duration 1,0521st May 2020 Coronavirus-Virus: Nine African kontris wey get travel ban ontop COVID-19 spread18th March 2020 Coronavirus: ‘Free market dey allow make traders overprice hand sanitizers, despite over 300% increase – Consumer Protection Agency17th March 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Wike to Ganduje: 'I no be dollars you fit put for pocket' Karina Igonikon , Port Harcourt 1 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images/BBC Wetin we call dis foto, Di two govnors dey for different political parties and both of dem dey govern important states for Nigeria Rivers state govnor, Nyesom Wike, say Govnor Umar Ganduje of Kano state wan use tori of Mosque wey no dey to "score ugly political points."
But dis kain tori dey hard to find for Nigeria sports, sabi people don talk say e dey surprising because of di big number of sportswomen wey dey compete for different kain sports.
G - Lagos Building Collapse: Lagos state na im get di highest building collapse - BCPG 26 March 2019 Wia dis foto come from, Reuters Na about 36,000 buildings na im fit soon collapse for Lagos, Nigeria, according to Di Building Collapse Prevention Guild of Nigeria (BCPG).
You fit make your account private, police who dey see your posts and even stop comments for your page.
Another thing we de for inside dis tori Ann Grace Aguti: One woman marry three husbands at once28th October 2019 Uganda imam wey 'marry man' don chop suspension13th January 2020 Kano: How five pipo die as dem go pack sand18th February 2020 Pikin bury papa alive ontop accuse say e get witchcraft30th September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Another thing we de for inside dis tori Cameroon: Manyu displaced people Initiative get K-leg - Chief19th January 2018 Cameroon refugee: 'I waka 8 weeks for inside bush'24th January 2018 Cameroon: Interim 'Ambazonia government' don appoint new leader to replace Tabe5th February 2018 Cameroon Anglophone crisis: governor don ban firearms, ammunition business2nd February 2018 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 5 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 6 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Wia dis foto come from, Instagram/@Biodunfatoyinbo Wia dis foto come from, Instagram/@Biodunfatoyinbo Meanwhile, di PRO of di FCT command Mr Anjuguri Manza tok say nobody don come forward to make formal report on di mata.
Another thing we de for inside dis tori Manchester United vs Liverpool: Adam Lallana helep di Reds maintain dia unbeaten start20th October 2019 Man City vs Watford: Guardiola boys score eight times for house21st September 2019 Chelsea vs Liverpool: Di Reds win 2-1 for Stamford Bridge22nd September 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil9 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Yahoo-yahoo: EFCC don arrest fake CBN governor20th December 2019 Mohammed Adoke: EFCC arrest former Attorney General of Nigeria19th December 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal57 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
Another thing we de for inside dis tori Ghana Police detain Burkina Faso national who enter Catholic Church plus pistol3rd June 2019 Ghana goment stop ‘abochie knife’ squad wey wan overthrow Prez Akufo-Addo24th September 2019 Ghana security analyst say 'Coup plot claim be laughable, Ghana no dey anywhere close to coup'24th September 2019 Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal3 hours wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal9 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 4 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 5 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 6 Facts about N75BN Nigerian Youth Investment Fund to sabi before you apply 7 Final Results of Edo state Governorship Election 8 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 9 N-Power shortlist 2020 programme successful candidates for second stage?
Aishatu tok say "Na almost four years na im dem start dis hospital building and dem neva complete am."
As e be say di UK go leave EU for di end of January, dia trade negotiating efforts need to look at wetin dey more important pass.
Simon na key player for Super Eagles during di qualifying campaign for World Cup but miss di tournament because of Injury.
"But for dis our global economy I no sure say anywia fit escape di disease."
But Libya coastguard stop dem , come put him and 140 other passengers dem inside detention centre.
De campaign which be the top trend on twitter gather massive support as more Ghanaians for social media top dey free dema minds give Members of Parliament.
End of Facebook post, 1 Buhari also promise to work with di private sector, to increase productivity and growth.
Another thing we de for inside dis tori AFCON 2019: Plan to inspect Cameroon don get K-leg20th August 2017 Cameroon fit sign new coach as Hugo Broos don get different job2nd March 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?9 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
But di billionaire combined worth don fall from $9.1 trillion at $8.7tn.
Dem tok say di pipo wey dey di committee na doctors, religious scholars and sabi pipo.
Another thing we de for inside dis tori Breastfeeding week: We need special bank to store breast milk - sabi pipo1st August 2019 Plenti families dey "wait for line" to adopt pikin wey police find inside 'plastic bag'29th June 2019 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers59 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Researchers say di position wey woman dey sleep dey very important- but make dem no worry if dem sleep, come wake up on dia back.
Separatists kill de girl for Alabuka di guard de die bodi for see who di kam take'am.
Another thing we de for inside dis tori Shiite protest: Nine police injure afta demonstration turn violent for National Assembly9th July 2019 Deputy Commissioner of Police die for Abuja Shiite clash22nd July 2019 Shiite protest: Pipo die, others wunjure for Abuja22nd July 2019 Top Tori SARS, STS, IRT, SACS - Wetin be di work of dis tactical police squads wey goment ban from patrol?one hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 See di 3 ways Nigeria take honour late Tolulpe Arotile, call am 'hero'3rd October 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020.
Dem later find out say dem plant di drugs.
Wetin we call dis foto, Eniye Braide But di SDP Candidate, Precious Elekima say, "I go reserve my comments for now becos we still dey court but di most important thing na for evribodi to dey calm.
Instagram tok say dem no dey sure how long e go take to remove all of di filters but many users welcome di ban.
Dem say di thing crash as e dey fly for heavy rain, fall from sky, near Port-Bouët.
Another thing we de for inside dis tori Coronavirus - Virus: Chloroquine fit control COVID-19 disease?20th February 2020 Coronavirus-Virus: WHO, NCDC, Medical experts advice West Africans on how dem fit protect themselves against di COVID-19 disease26th February 2020 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachersone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Otunba Segun Adewale - ADP Wia dis foto come from, Otunba Segun Adewale Wetin we call dis foto, Otunba Segun Adewale Otunba Segun Adewale dey 52 years and na for Ìpoti Ekiti for Ijero Local Government im from.
Di officer tell BBC Pidgin say e never sleep well because of wetin im take eye see.
E also yan give say dem recover several rifles, pump-action guns, ammunition, charms, and explosives and dat dem don deposit Gana corpse for one hospital.
Iker Casillas: Porto goalkeeper don comot from hospital afta im get heart attack
Professor Oyawole say currently, dem dey prepare to enta di second stage of di vaccine research wey be animal trial.
See di full list of invited players Goalkeepers: Francis Uzoho (Deportivo La Coruna, Spain); Ikechukwu Ezenwa (Enyimba FC); Daniel Akpeyi (Chippa United, South Africa) Defenders: Abdullahi Shehu (Bursaspor FC, Turkey); Tyronne Ebuehi (Ado Den Haag, The Netherlands); Olaoluwa Aina (Hull City, England); Elderson Echiejile (Cercle Brugge KSV, Belgium); Brian Idowu (Amkar Perm, Russia); Chidozie Awaziem (Nantes FC, France); William Ekong (Bursaspor FC, Turkey); Leon Balogun (FSV Mainz 05, Germany); Kenneth Omeruo (Kasimpasa FC, Turkey); Stephen Eze (Lokomotiv Plovdiv, Bulgaria) Midfielders: Mikel John Obi (Tianjin Teda, China); Ogenyi Onazi (Trabzonspor FC, Turkey); Wilfred Ndidi (Leicester City, England); Oghenekaro Etebo (Las Palmas, Spain); John Ogu (Hapoel Be'er Sheva, Israel); Uche Agbo (Standard Liege, Belgium); Joel Obi (Torino FC, Italy Another thing we de for inside dis tori Nigeria coach dey hail how Super Eagles take beat Argentina15th November 2017 Russia 2018: Nigeria go play five friendlies17th January 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil8 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem9 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
Kumar tell BBC say, di reason why im no show di video till now be say, im no know say di video na serious something.
Dis dey come as one sabi pesin tok say medical test of di two melecine don make 60% of 681 patients to survive di virus.
Amanpour dey defend Ghanaian actress Moesha Boduong Ghana: Why fresh attack happen for Legon campus Wia dis foto come from, FRANK BREW/FACEBOOK Gender Minister Otiko Afisa Gyaba bore after di matter come to en attention, she issue statement to condemn di act which she describe as 'harrowing den degrading.'
Black Stars Media officer and NC Spokesperson, Dan Kwaku Yeboah reveal for statement inside sey "de medical team dey monitoring Dede en condition wey dem go advise de technical team on en availability depending on how he respond to treatment."
Tori be say Croatia coach Zlatko Dalic bin tell am to enta for second half for Kaliningrad but im reply say e get 'back problem'.
Dis two from Kano na old Pipo wey be say to even advise dem go hard."
Nigerian wey spend eight years awaiting trial before e regain freedom
No be wetin need serious tok, you fit use am sing, dance, do wetin go make am fun to learn.
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, No other player don win reach 30 titles wey Iniesta and Messi don get for di club.
pic.twitter.com/jmo9BCTHUl— Oby Ezekwesili (@obyezeks) December 7, 2018 End of Twitter post, 2 Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Oby Ezekwesili Another thing we de for inside dis tori 2:29 Video, Oby Ezekwesili: 'How I wan rule Nigeria', Duration 2,29 Oby Ezekwesili na powerful voice wey dey campaign for di release of di Chibok girls but now she don increase her direction to politics.17th October 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Kanye West suggest say slavery happen by 'choice' Im music bin change from dat time and di controversial increase.
Blair wey be Barrister and women rights campaigner make di comment during one tok about women and leadership for di Cardinal Vaughan Memorial School for London.
New Zealand Mosques: 49 pipo don die inside attack for Christchurch
Another thing we de for inside dis tori Video, Di artist wey dey dance naked9th March 2018 You fit read book wey dem write for Pidgin?20th January 2018 World Book Day: Meet Nigerian wey dey try set reading record1st March 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for youone hour wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
INEC officers, election observers and political party agents dey ground to monitor how di distribution dey go.
Fought against corruption charges, describing them as politically motivated Founded American University which gave scholarships to some of the “Chibok girls” that survived Boko Haram kidnapping His father, a devout Muslim, was briefly jailed for trying to stop him from attending a Western-style school Read full profile Another thing we de for inside dis tori Nigeria Elections 2019: "Make JAMB begin organise elections" - How social media para ontop INEC decision16th February 2019 Canada: So you wan port from Nigeria, how long e go take?16th February 2019 Video, Nigeria Elections 2019: How 19 million pipo wit disability fit affect di election19th February 2019 Nigeria news: PDP say President Muhammadu Buhari order to military na direct call for jungle justice18th February 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Di Nigerian Army sympathize and condole with di family for dis trying moment, and pray say Almighty God go grant im family and oda love ones di power to carry di loss," na wetin Musa tok for di statement.
Another thing we de for inside dis tori Western Togoland: Ghana be sovereign state, dawg ‘Western Togoland’ separatist claims – Government19th November 2019 Atewa forest: Quick facts about di Ghana forest wey need protection from bauxite mining13th November 2019 Jack Ma ginger Africa to rise say 20 years ago China too no get anything16th November 2019 Video, Aeroplane house: My wife love to travel so I build am Airplane house - Said Jammal11th November 2019 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship election44 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,157 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020 See wetin Kiddwaya mama, Susan Waya tell Erica wey dey totori fans3rd October 2020.
Im return to hospital last month.
For manage e two language and plenty culture dem, Cameroon don kneel for before Swiss Federal Delegate for Plurilingualism, Nicoletta Mariolini weh e di manage four language dem for learn.
Di judge tell am to produce three sureties wey go include clerk of di National Assembly wey suppose produce anytime dem wan do carri am go court.
"I dey feel am too, and I ready to move forward on dis mata wey don dey ground tey-tey for we society and yes, for Google too."
Wetin we call dis foto, Nigerian schools resumption Lagos announce resumption date for 4 August Di Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu even disclose say dem go re-open schools for students wey dey ''graduation classes" from August 3rd.
Wia dis foto come from, AFP Wetin we call dis foto, For 2016, tori be say Boko Haram break into two factions.
Real Madrid players dem collect almost all di awards dem wey happun for Monaco as dem do di draws for di Champions League group stage, Modric also collect di award of Champions League midfielder of di season.
Nah Engineer and Chemist from University of Glasgow and Strathclyde carry out di research Another thing we de for inside dis tori Burundi beer, minerals drinkers complain of scarcity2nd August 2019 Scientists say sugary drinks dey increase risk of premature death and Nigeria na sixth kontri at risk4th April 2019 Why beer and cigar go cost well-well12th March 2018 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers57 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,155th October 2020 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Another thing we de for inside dis tori Trump don cancel meeting with North Korea24th May 2018 Donald Trump don dump Iran nuclear programme8th May 2018 Donald Trump say im go waka comot for talk-talk with North Korea if e no make sense19th April 2018 US President Donald Trump wan talk with NK leader Kim Jong-Un9th March 2018 North Korea nuclear crisis: Kim Jong-un way na 'begging for war'5th September 2017 North Korea and US 'get direct contact' - Tillerson30th September 2017 Top Tori Buhari okay special salary, service years for Nigerian teachers31 minutes wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,159 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Dis vote result na im be di biggest goment defeat for di history of Britain.
Not even di rodent mama fit safe am.
Meanwhile, Prince William post one pishure of Prince Louis as e dey play for garden.
Ibrahim Magu say im belle sweet am say government don open special court to try corruption and financial crime case, im say dis one wey Lagos State government do too na something dem suppose encourage.
Since den court don give different order say make goment release am but dem no gree.
Another thing we de for inside dis tori Anglophone crisis: Wetin we know about di Ntumbaw attack wey kill 22 pipo for Cameroon17th February 2020 More than 13,000 Nigerians cross enta Cameroon for asylum - UNHCR28th January 2019 Cameroon crisis: 8,000 pipo run enta Nigeria inside two weeks - UNHCR14th February 2020 Togo Election: Gnassingbé family go increase dia 53 years rule25th February 2020 Blackface don dey chop money from African Queen for 10 years - 2face Management19th July 2018 Video, "Sometimes e good to just dey observe" - 2Baba26th December 2017 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Video Journalist: Sarah Tiamiyu Another thing we de for inside dis tori Image gallery, Art X Lagos: West Africa turn-up to see art matter6th November 2017 1:07 Video, Nneka: Art and Music dey important ontop Africa mata, Duration 1,0710th November 2018 Chale Wote street art festival 2019: Top pictures from Accra event24th August 2019.
We can’t let a more sophisticated version of that....— Donald J. Trump (@realDonaldTrump) May 27, 2020 End of Twitter post, 1 E don tey wen Trump dey kwanta wit social media companies because of di kain tins wey im dey always share online.
APC Lyon win Bayelsa Govnorship afta 20 years of PDP rule Kogi and Bayelsa election results from INEC Lyon wey be di All Progressives Congress (APC) candidate win di election wit total of 352,552 votes, based on say e score pass 25 percent of votes inside di results wey Inec Collation officers for all di eight local goment areas of di state.
ECOWAS call meeting ontop im head and decide say make e comot by force.
Deji Adenuga: Police dey find di 'jealous boyfriend' wey put fire for im babe house, kill 8 pipo 24 April 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Police for Ondo state South West Nigeria don confam say dem dey look for one young man wey dem suspect say burn di family members of im lover.