text
stringlengths
21
14k
Nigeria Police do 'I no go gree' for Maiduguri
Meanwhile, menstruation na wahala wey dem dey feel say dey spoil di juju.
"Eighty percent of Zagreb residents live inside structures wey dem don reinforce concrete structures," im tok.
But im still no call di herdsmen terrorist.
DP Primaries in Edo State: Gov.
Dis na some of di new development wey di railway sector dey carry come for Nigerian commuters.
Skip Twitter post, 1 Seyi is very rude.
Di letter say na police and other friends of Tagbo drive am go dia.
Spaceship Entertainment wey be di record label of Damini Ogulu alias Burna Boy been bring out statement on Tuesday say dia singer no rob Mr 2kay and e don go clear im name for police station.
Di 25-year-old beat Tunisia Whabi Khazri (Rennes) and Burkina Faso Bertrand Traore (Lyon).
Another thing we de for inside dis tori Nigeria Vice Presido don approve $20m to support young technology innovators26th February 2020 AfDB: Nigeria don collect $200m igbese to boost electricity4th December 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil7 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020.
(File pictue) Wen di coronavirus palava begin worry kontries, goments give order for dia kontri pipo to siddon house.
Posted at 18:13 7 October 201918:13 7 October 2019 Sex for Grades: Unilag don shutdown “Cold Room” BBCCopyright: BBC Management of University of Lagos don order make dem shut down di staff club “Cold Room” wey dem mention for BBC Africa documentary wey expose lecturers wey dey ask female students for grades “Di so-called “Cold Room”na function room wey lecturers don abuse because no be wetin we create am for be dat.
See di break down of di "Coronavirus deaths": Show more Show more Another thing we de for inside dis tori "Coronavirus Coping" & "Covid 19 Treatments" [WHO] Experts explain why coronavirus infection dey drop for Africa25th September 2020 Video, Coronavirus cases: How Oluwaseun Osowobi take survive Covid-19 for Nigeria8th April 2020 Coronavirus: Wetin China promise Nigeria3rd February 2020 Coronavirus lockdown: Double wahala for Abule Ado fire victims3rd April 2020 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Wetin we call dis foto, Juliet Ibrahim no carry last Wia dis foto come from, VJ Adams Ibrahim Adebola/Instagram Wetin we call dis foto, See as Soundcity VJ Adams dey represent im company, badt sharp guy Wetin we call dis foto, Chukie Edozien a.k.a Lynxx form fine boy for carpet Wia dis foto come from, Vimbai Mutinhiri/Instagram Wetin we call dis foto, Zimbabwe actress Vimbai Mutinhiri carry di hawtness reach another level Wetin we call dis foto, Comedian Bovi wan photograph our photographer or maybe na selfie sef Wetin we call dis foto, Nollywood artist Osas Ajibade Wetin we call dis foto, Tubaba sef enter di place Wetin we call dis foto, Bigtime actor Richard Mofe-Damijo a.k.a RMD look very sharp Wetin we call dis foto, Di red carpet for Soundcity MVP full no be small Another thing we de for inside dis tori Golden Globes: Why people wear black dis year award?8th January 2018 See as celebs slay for 'Wedding Party 2' premiere11th December 2017 Image gallery, Art X Lagos: West Africa turn-up to see art matter6th November 2017.
Some airlines dey do even more, like Emirates for Dubai dey make all dia passengers do sharp-sharp Covid-19 test wey dey bring results in ten minutes.
Nigeria: 'Why we attack Benue people' - Fulani herdsmen Benue Killing: Why some Nigerians no wan chop cow meat Nigerian Army say dem no get hand for di mata.
Prime Minister go Northwest and Southwest wit peace plant, di show say goment wan peace.
E go shock pipo to know say e reach almost N2million.
E advise di Agudama Ekpetiama Community and di entire pipo of Bayelsa State to remain calm and give di Police beta informate wey go help dem catch those criminals.
Di belief be say, if two pipo wey no dey di same sex be friends, e only be a mata of time before e go move enta anoda level.
Because of dis discrimination, Godstime come form Association of Physically Challenged Applicants to talk about dia problem.
Na him be di founder of tori pipo, Sahara Reporters wey e start for 2006 inside one small room for Manhattan, USA.
Bad thing wey fit happun "Fans wey too join togeda emotionally with dia team, wey get strong sense say dem be one with dia team dey experience di greatest psychological stress response wen dem dey watch match", Dr Martha Newson, researcher for di Centre for di Study of Social Cohesion for Oxford tok.
Na just last month Conte tell tori people say, e go sweet am for belle to remain for Chelsea as manager.
But if we do am as percentage of di total population of students wey dey school, Zamfara state na im worse pass.
Pelosi don release statement afta she tear di speech wia tok say: "...President Trump address tonight no give comfort to di 130 million Americans wit pre-existing conditions or di families wey dey struggle to fit buy prescription drugs wey dem need."
Abel say di reason e tok dis one na so dat "after yi go komot for Cameroon weh yi nova find solution.
Di Appeal Court for Milan judgement favour am because e say she no need extra money.
Dem tok dis one wia dem give di result for March 2018 Cadre Harmonise (CH) analysis for food and security situation for Nigeria.
Wit two goals, Ajara finish as Cameroon top scorer as di central Africans make dia second appearance for di competition.
One group wey call demself Federation of Informal Workers Association of Nigeria (FIWON) say government no dey build things for people, na to just break building and build something wey people no get money to enter.
Why Opposition NDC dey against new register Ghana opposition National Democratic Congress (NDC) say de compilation of new voters register go disenfranchise millions of voters sake of dem no want use current voters ID card as basis for new registration.
- Di ansa dey inside dis tori Coronavirus: Wetin we still no sabi about Covid-19 Coronavirus Symptoms - Everitin you need to know dey here Another thing we de for inside dis tori Ogun state government declare free education for primary and secondary level21st September 2019 Success Adegor: SERAP don sue govnor Okowa for poor condition of primary schools26th May 2019 Video, ‘'Education no be finish line, l blow wen l find handwork"24th December 2018 Top Tori Wetin you suppose know about di October 10 Ondo govnorship electionone hour wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,158 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 FFK confam separation from wife inside response to allegations of abuse4th October 2020 Investigate SARS attacks now - Youths Minister, Sunday Dare4th October 2020.
Aluko come add say "but the problem with that one be say too much sweet talk no go allow you see wetin dey go on.
Di small convoy move from di border, to di road through di forest.
I withdraw 10 million dollars to convince my self say I dey rich – Dangote Di report reveal say while di richest Africans moni dey increase, extreme poverty dey rise for di continent.
"Since deh launch dis project deh number for pipo weh deh die di soso high and now who go pay for deh wan dem weh deh di still die"?
Skip Twitter post, 2 End of Twitter post, 2 Organisers don shift di opening of di sports wey suppose begin 9am on Wednesday for Stephen Keshi Stadium, Asaba, Delta state, go aftanoon.
Skip Twitter post, 1 Rumours have been going round on different platforms that the Commission will be ending the CVR on 31/01/18.
Dis mean say African migrants wey don get green card settle for US, no fit sponsor family members go, like e be before.
This is no good as also bikers with lots of areaboys are causing a scene @tvcnewsng @TrafficChiefNG pic.twitter.com/NnIsLEPCL5— Alexander24 (@IamFreshblacQ) January 8, 2019 End of Twitter post, 1 Another thing we de for inside dis tori 2019 Elections: APC say today court judgement wey say make INEC no put dia name for Rivers elections 'no be di end'7th January 2019 Minimum wage: Nigeria Labour Congress enta road protest new 30k for workers8th January 2019 Buhari hand over im campaign to Tinubu as e no fit face Nigerians - PDP8th January 2019 Nigeria Elections 2019: British goment say dem go help Nigeria achieve free and fair elections26th September 2018 Buhari: APC don disown 'Next Level' logo wey dey cause wahala20th November 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Empire creator: Jussie Smollett 'no go return'
Japan and the US don call meeting of UN Security Council for Friday.
Top Tori Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal50 minutes wey don pass Informate me How to apply for MSME Survival Fund registration portal5 hours wey don pass 16:46 Video, Abule Ado blast: Wetin cause di explosion wey destroy one girls school for Lagos, 16,4621st September 2020 3:13 Video, Goldenboy: Di handicapable furniture maker, 3,1317th September 2020 4:38 Video, Terry Waya say na im discover Banana Island Lagos, 4,3816th September 2020 Kanayo O. Kanayo become lawyer at 58 afta years of Nollywood career16th September 2020 3:56 Video, Meet di Austrian wey dey 'pieces' Pidgin pass some Nigerians, 3,5610th September 2020 Emir of Zaria Shehu Idris don die20th September 2020 'Pesin' send President Trump package wey contain ricin poison for White House20th September 2020 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise18th September 2020 De one we dem de read well well 1 Quick facts you need to sabi before you open MSMEs Survival Fund registration portal 2 How to apply for MSME Survival Fund registration portal 3 Trikytee and Ozo don comot from Big brother Naija house 4 See how fans vote Laycon and Dorathy to top five for BBNaija lockdown house 5 Final Results of Edo state Governorship Election 6 Nigeria Airforce shortlist don comot - See di dates for selection interview and wetin candidates need for di exercise 7 Obaseki beat Ize-Iyamu to win Edo govnorship election 2020 8 How to apply for N75BN Nigerian Youth Investment Fund 9 Four tins Erica latest interview tell us about her 10 Nigeria federal, state universities latest update on school resumption date.
alermo: Maurizio Zamparini don sell di Italian club for awoof price of N4,000 1 December 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Before 2014, players like Edinson Cavani, Paulo Dybala and Javier Pastore bin don play for di Palermo One "London-based company" don buy Italian club Palermo for di price of 10 euros (N4,000) Di owner of di second division club Maurizio Zamparini announce say im don sell "100% of di club" for wetin im call "symbolic price".
Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Dem bin rename Olaudah Equiano two times; im former name na Micheal Di book get important role for slavery matter during 18th century.
Another thing we de for inside dis tori Rivers state university 'cult clash' claim anoda student life31st July 2019 Nigeria don jail 15 oil tiffs, two collect two years self-contain inside prison1st August 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Offset crash Cardi B show to beg her and pipo dey para
Before PM e accident, wan Divisional Officer for Figuile for Far North, Jean Christian Abah Abah die for accident with e woman and pikin and some wan dem still dey hospital.
Lawmaker - Bayelsa: Why we say parents go enter prison if dem no send dia pickin go school - Lawmaker 23 February 2018 Wia dis foto come from, Getty Images Di leader of Bayelsa state House of Assembly don defend di southern Nigerian state decision to sign new law wey go force parents to send dia pickin go school.
I do hope that the period would be used for proper investigation into the planned revolution including the sponsors.— Idris Sanusi (@IdrisOSanusi) August 8, 2019 End of Twitter post, 2 Skip Twitter post, 3 This doesn't stop the people from speaking out,we have had enough of this hardship.— Ezekiel Oladipo (@EzekielOladipo1) August 8, 2019 End of Twitter post, 3 Skip Twitter post, 4 What they fear most will definitely be upon them.
Senator Adeleke: Four days to Osun election, police wan cari PDP candidate go court 19 September 2018 Wia dis foto come from, Twitter/@IsiakaAdeleke1 Wetin we call dis foto, Senator Ademola Adeleke go contest wit odas from different political party for September 22 Nigeria Police say dem wan cari PDP govnorship candidate for Osun state election Senator Ademola Adeleke go court say im do wuruwuru for exam.
Anglophone crisis: America warn e kontri pipo say security situation for Cameroon no fain 3 September 2019 Wia dis foto come from, Getty Images Wetin we call dis foto, Pesin hold American flag during one ceremony to become an American citizen during one US Citizenship and Immigration Services naturalization ceremony for Miami.
uhari no dey face pressure make e no to contest 2nd term 14 August 2018 Wia dis foto come from, Reuters Wetin we call dis foto, Goment say Akata kontries no fit chook mouth for Nigeria mata Nigeria goment on Tuesday tok say nobody dey pressure President Muhammadu Buhari not to contest for re-election next year 2019.
Mali military coup leaders don declare plan to set up transitional goment "We get right for wa bodi and fit sleep wit who we want" Nigeria don announce date wey international flight go resume Wetin we call dis foto, Dis na di woman wey dey now live in uncompleted building for Abuja Officials of di FCDA on Saturday bin cari plenti security officers dem wit heavy guns go Apo Akpmajenya.
Gamebred takedown defence bin dey surprisingly strong against Usman too and di more dem trade fight for di first round, di more Usman bin wan grab Masdival and wear am down.
Correct journalist Didi Akinyelure sef chook mouth for BBC Pidgin wey just land.
Serap sue CCB to publish properties of Nigeria Govnors, Presidents since 1999 23 June 2019 Wia dis foto come from, @BashirAhmaad/Twitter Wetin we call dis foto, President Muhammadu Buhari dey receive asset declaration form from Chairman of di Code of Conduct Bureau (CCB), Prof. Muhammad Isa for State House, Abuja on May 27, 2019 Civil society group, Serap on Sunday drag Nigeria special office wey dey shook eye for property of politicians go Lagos High Court.
Also, deh di call on de African Commission for People and Human Rights for take strong measure to push authorities for respect obligations for de African Charter for Human and Peoples' Rights.
Madam Dos Santos don make UK her home and get expensive properties inside central London.
Dem say since 2010 new infection don generally decrease for di country but number of young people wey new catch di virus dey increase.
Nonso don tok say e dey go work so dat e go fit make some money.
Eight out of 10 mama and papa dem wey dia pickins dey use Instagram or Snapchat no sabi di age limit.
How di attack happun According to tori pipo Premium Times, one soldier wey see how e happun tell dem say di attack happun 6pm on Monday evening.
Last month, di Ethiopian government talk wetin surprise people wen dem say dey go pardon opposition politicians wey dey for prison.
Wia dis foto come from, WAEC Nigeria According to di time table, di Physics Alternative D (Alternative to Practical Work) go still hold between 9:30am and 12:15pm on 20 August for Nigeria.
Some oda international singers like Donnie McClurkin and Travis Greenie go also perform for di show.
Another thing we de for inside dis tori Latest news about Senator Elisha Abbo dey make pipo tok about Senator Oluremi Tinubu10th July 2019 Elisha Abbo: Court grant di senator 5 million Naira bail on top accuse of assault8th July 2019 Elisha Abbo explain why im attack lady for CCTV footage2nd July 2019 Senator Elisha Abbo don beg Nigerians for forgiveness4th July 2019 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem6 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
Ruwenzori tok tok pesin tell BBC say wen dem arrest Little, dem find marijuana for im house and some of di "miracle cure."
Skip Twitter post, 1 #Cameroun : le chef séparatiste Sisiku Ayuk Tabe a été extradé à #Yaoundé avec une trentaine de partisans de l'#Ambazonie #UA #JTA Les précisions de @AmokoMarcel pic.twitter.com/waCGBPq3qf— TV5MONDE Info (@TV5MONDEINFO) January 27, 2018 End of Twitter post, 1 Some pipo di doubt, some believe dis tori, but government tok-tok person Issa Tchiroma Bakari nova tok.
Raymond Igbalode or Ramon Olorunwa Abbas (Hushpuppi real name) wey FBI wan sentence for fraud, dey MCC Chicago, Federal Bureau of Prisons BOP in Chicago, Illinois USA and im don hire Pissetky to defend am for dis case.
Skip Twitter post, 1 What do you think led to the super Eagles’ defeat tonight?
If someone dey go through tough time then do correct tin wey go mata to di pesin.
Beyond TikTok: Who else might Trump ban?
Another thing we de for inside dis tori Buhari sacks Osinbajo Aides: Garba Shehu defend decision to dismiss Vice President Yemi Osinbajo Assistants8th November 2019 Muhammadu Buhari say im no go contest third term to be Nigeria President2nd October 2019 Wetin be dis tok say Buhari threaten Nigeria Vice President Osinbajo26th May 2018 Top Tori FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil6 hours wey don pass Informate me 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 3:01 Video, Meet di cute family wey dey heat up social media with dia dance steps, Duration 3,0123rd September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem7 hours wey don pass Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 How to apply for MSME Survival Funds for transportation business2nd October 2020 De one we dem de read well well 1 FG ban FSARS patrol wit immediate effect as Ughelli boil 2 SARS kill boy inside Ughelli?
She believe say Wathoni like Kidd and e dey make her act anyhow towards am.
People News report say Diddy and Cassie wey be singer and model don finally go dia separate ways afta plenti years wey dem don dey date.
E also order markets to close down - 'if you no dey sell food or melecine sidon for your house" Di govnor tok.
35 Prisoners wan write O'Level exam Dem no support media player for your device Wetin we call dis Video, Nigeria: See as prisoners jollificate for concert So how prisoners dey fit get education, even as dem dey locked up?
Madam Aminat tok say "ribbed condoms dem dey help enjoyment for both men and women for sex."
FUTA don expel six students wey beat up dia fellow student
Di soldier still say nothing wrong with di Operation Python Dance 2 wey di Army dey run.
As HIV/AIDS tests be voluntary some people dey wonder how dem fit enforce dis proposal.
Jake Okechukwu wey be Nigerian human rights lawyer and founder of di lawyer league for minorities for Nigeria talk say di rights of sex workers na right wey suppose dey sake of say dem be human being.
Di lawmakers say within di last three months, di commission don spend over N40 billion of di commission fund and "dem no follow di established processes of funds disbursement wey don open up more suspicion among stakeholders for di Niger Delta Region."
Di 12 commandments wey National Assembly produce for President Buhari Dooshima Abu , Abuja 5 June 2018 Wia dis foto come from, @NGRSenate Wetin we call dis foto, Di National Assembly also say dem go investigate those wey enta Senate tiff mace Nigerian lawmakers say President Muhammadu Buhari dey use police to harass and attack pipo wey e see as opponent.
Nigerian goment later comot to announce say di militants don release 106 of di kidnapped pikin but Leah and di odas still remain.
E no tey at all wen im start work na im begin work to settle tins.
Na over 92 people dey for prison dey wait when government go kill dem.
Wia dis foto come from, Spencer Platt Wetin we call dis foto, 4.
Another thing we de for inside dis tori Kaduna State don sack thousands of teachers wey dem just employ19th April 2018 Amaju Pinnick don replace Kwesi Nyantakyi as Caf 1st vice president5th July 2018 Ghana gov't den FIFA wan work together to restore integrity for football4th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Dem suppose scrap suppose SARS before dem go come siddon wit pipo wey fit give dem beta advice on how dem go correct plenti tins inside di Nigeria Police Force."
Ifogah come add say na 49, 819 permanent voter cards naim dey for pipo to collect for Bayelsa state.
Police tok tok pesin Inacio Dina say authority dey chook eye for di mata.
Skip Twitter post, 2 Security will also continue to be a priority.
At di weekend, US Secretary of State Mike Pompeo say President Trump go take action "in di coming days" against Chinese-owned software companies wey im believe say fit cause national security risk.
Another thing we de for inside dis tori Fulani herdsmen: Why we attack Benue people4th January 2018 Bukola Saraki, Kwankwaso, Buhari and Olisa Metuh: Di foto you no suppose miss from Nigeria Tuesday drama25th July 2018 Bukola Saraki: How 38 House of Reps members, 15 Senators dump APC party24th July 2018 Top Tori Ten tins you need to know about di 'new' law wey ban SARS and wetin e mean for you2 hours wey don pass Informate me 2:15 Video, Meet Ghana 'oldest' Junior High school graduate, Duration 2,153 hours wey don pass 3:05 Video, Meet di young innovators wey dey turn plastic waste to fuel, Duration 3,052nd October 2020 2:06 Video, "I always watch Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing", Duration 2,0630th September 2020 See how di 36 states for Nigeria take come about1st October 2020 3:21 Video, "Na di way I dey dress dey make pipo buy my fruit", Duration 3,2128th September 2020 2:22 Video, Meet di woman wey fit change her face to anybody face, Duration 2,2225th September 2020 EndSARS vs Nigeria Police and oda times goment don ban dem4th October 2020 Nigeria police ban FSARS and oda tactical squads from routine patrols4th October 2020 Why James Bond new feem No Time To Die cancel for 20203rd October 2020.
Five good reasons why sleeping naked fit help your body 26 February 2020 New Informate 1 March 2020 Wia dis foto come from, Getty Images Plenti pipo dey wear night gown, pyjamas, big tee-shirt, underwear, or oda types of cloth wey dey comfortable to sleep, but some health benefit dey for pipo to sleep naked.
Wia dis foto come from, EFCC Although Onyebuchi confess say im don benefit reach N4.5million from dis mago-mago but EFCC say di evidence wey dem don gada so far, fit prove different as investigation still dey go on.